Pages:
Author

Topic: How una dey cope with this high Bitcoin fees wahala, which wallet una dey use? - page 2. (Read 243 times)

hero member
Activity: 1498
Merit: 702
E day good that the transaction fee price has started to go back to normal and with time it would fully go back to the usual Transaction fees we are well accustomed to, the Bitcoin transaction was really a thing of worry and had the whole ecosystem in concern.

I go talk say I no too panic I knew the main cause of the Transaction fee was the NFT and other factors that was on the Bitcoin network, I believe the rush for them would fade off. My main coping mechanism during this high transaction fee period was try as much as possible not to perform any transaction, this was the effective way.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Boss di matter no bi here. Me I do transaction of 0.0038 bitcoin and the fee wey pay am na 0.0005064 with 106 sat and with 25 blocks. Di matter hook me for throat. As dis palava I don make transactions well well and also cancelled up to three transactions and all the cancelled transactions I still double pay the fee to cancel them. Di thing e no dey easy.
As e bi like dis transaction wey I send go another wallet still dey pending (unconfirmed) since morning.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Edit: I notice those wey dey use trustwallet dey get this over high fee issue as dem no get control over setting their fees
You can customize the fee on Trustwallet. When you want to make the transaction, after you click on 'continue', click on the  settings icon at the upper right corner to customize the fee.

Trustwallet is one of the less useful bitcoin wallet that can become frustrating. It is also close source and not recommendable at all when it is about bitcoin. There are better wallets like Electrum, Bluewallet and many other open source wallets.

My brother this issues really strong o, like this our payment never even arrived since Wednesday till today and I no know how e go be me for body. Usually If I am holding any bitcoin in exchange is just to convert to stablecoin like usdt and send to person I wish to send to than withdrawing bitcoin because I noticed the charges alone can real make you forget your password .
So, if not for transaction and payment there's no need holding stablecoin, as a matter of fact this is even the right time to buy and hold bitcoin.
The fee rate used is 12 sat/vbyte. Let us expect the transaction would be confirmed tomorrow. Although, I do not know if it is going to, but the mempool is becoming less congested, and mostly less congested more on Sundays.
hero member
Activity: 616
Merit: 713
Don't joke with my Daughter
I don too here about this gas fee too much because I just dey see people dey post am I never do any transaction to witness am before. But anyhow the thing be I know say e go soon drop or even to stop self, I come also see this odinal of a thing though no too get idea but wetin just see wet come my mind na network congestion.
But ontop of this matter I go like make una play safe and also find out another means of transactions to fit balance the condition wey dey ground.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Next Generation Web3 Casino
My brother this issues really strong o, like this our payment never even arrived since Wednesday till today and I no know how e go be me for body. Usually If I am holding any bitcoin in exchange is just to convert to stablecoin like usdt and send to person I wish to send to than withdrawing bitcoin because I noticed the charges alone can real make you forget your password 🤣.
So, if not for transaction and payment there's no need holding stablecoin, as a matter of fact this is even the right time to buy and hold bitcoin.

Edit: I notice those wey dey use trustwallet dey get this over high fee issue as dem no get control over setting their fees

Few transaction that I made during higher gas fee I adjusted them by myself, although it was through Trustwallet I made it. I reduced it to around 10k sat and it took about 40hrs to confirm my transactions and I don't just allow those miners to impose unnecessary charges on my head. Is so annoying watching miners sharing your money 50/50 taking half and giving you half.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
I use Desktop Electrum wallet last week and the fee for small $40 na $5. I nor know whether na because say I do am for early mormor that is 5am. Before the fee nor even reach $1.  But since that time sha I don abandon any BTC transaction for the now make person go die. Wetin dey happen sha dey encourage hodling by fire by force.
Bitcoin transaction fee is based on transaction virtual size or weight, not the amount of coins that you want to send.

Bitcoin transaction has never been a problem for me as the transaction size is not more than 500 bytes, using 16 to 20 sat/vbyte and ViaBTC free accelerator to accelerate it. The last time I did it, it was around $0.6 in fee when many people are using over $20 as fee to get faster confirmation.

But e dey possible say we fit experience this kind congestion for stablecoin like say USDT if plenty people start to dey use am?
No. Altcoins are more scalable. Another thing is that most stable coins are tokens on several blockchains.
hero member
Activity: 952
Merit: 824
Livecasino.io

My people, if you dun run transaction in the last one week, you go dun see say miners dun turn POS operative in regards to the kind transaction fee dem dey charge. To get transaction confirm in the fastest time dey cost reach like $200 last week as I dey see screenshots everywhere (like the screenshot above wey person been send me) even me self check am and confirm am.

I use Desktop Electrum wallet last week and the fee for small $40 na $5. I nor know whether na because say I do am for early mormor that is 5am. Before the fee nor even reach $1.  But since that time sha I don abandon any BTC transaction for the now make person go die. Wetin dey happen sha dey encourage hodling by fire by force.


Quote
How you see the idea to they hold stablecoin as you dey hold your BTC.
Stable coin na Idan now o. Na wetin I dey use and the transactions dey seamless as if say nothing dey happen. But e dey possible say we fit experience this kind congestion for stablecoin like say USDT if plenty people start to dey use am?
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
To get transaction confirm in the fastest time dey cost reach like $200 last week as I dey see screenshots everywhere (like the screenshot above wey person been send me) even me self check am and confirm am.
The highest fee that I noticed at 500 sat/vbyte for 1 input 2 outputs for native segwit to native segwit addresses was around $23, if bitcoin is at $28000.

Probably he used a wallet that has a wrong fee estimation as that is not up to $50 for legacy address to legacy address which can possibly has the highest fee for 1 input and 2 outputs.

Or the transaction has many inputs and/or many outputs. It is good to consolidate inputs if mempool is not congested.

Also which wallet wey you use run the transaction so maybe others fit download incase this kind thing repeat him self for future.
Desktop Electrum has fee customization. Bluewallet wallet that is available on Android, iOS and MacOS has fee customization as well.
legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.


My people, if you dun run transaction in the last one week, you go dun see say miners dun turn POS operative in regards to the kind transaction fee dem dey charge. To get transaction confirm in the fastest time dey cost reach like $200 last week as I dey see screenshots everywhere (like the screenshot above wey person been send me) even me self check am and confirm am. People wey been get all their money for BTC the thing worry dem well well. How far, you do transaction last week and if yes how much you pay for fee. Also which wallet wey you use run the transaction so maybe others fit download incase this kind thing repeat him self for future.

Edit: I notice those wey dey use trustwallet dey get this over high fee issue as dem no get control over setting their fees

Another matta wey I wan bring here na, from this experience of high fees na say, wetin be your stand on getting some stablecoin for hand as e fit help in situations like this. People wey been get stablecoin just dey do their things as normal like nothing happen and dey wait for the fee to come down (e dun reduce small now) before dem begin the use the network again. How you see the idea to they hold stablecoin as you dey hold your BTC.
Pages:
Jump to: