Pages:
Author

Topic: Is education really important anymore for the Nigerians? - page 2. (Read 202 times)

sr. member
Activity: 602
Merit: 436
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
Education na one of the most important thing wey people for embrace,but as it stance now,e no really matter anymore to people and people  wey e matter to,no really care weda it exist or not.
The government of the country don make us feel say no matter what we do,we no deserve anything betta,but this thing them dey do is what makes us feel like school no matter again for this country.
Someone wey go school go dey for 8 years without getting anything tangible to do with him life,while person wey get connection and him no go school go just dey house find work without stress,is this not corruption?
Education wey we see so past wetin we dey think am because no be to get work be the only reason for person to go school, plenty things dey wey follow am, if we go school e dey bring big difference between person wey no go skull, this one alone fit make person go school.

Government no fit employ us all because the population too plenty na why dey dey initiate all this scheme to help reduce rate of unemployment in the country and again wetin i reasons again dey some course wey if we do am finished we no fit set up anything related to dat course because say things wey you go use start am you got need big money to take start am and no be everybody fit get am, so i dey advised anybody wey dey close to me wey wan go school make dey go study course wey if him finish in fit be self employed if really dey wan survive the country.
newbie
Activity: 21
Merit: 3
Education na one of the most important thing wey people for embrace,but as it stance now,e no really matter anymore to people and people  wey e matter to,no really care weda it exist or not.
The government of the country don make us feel say no matter what we do,we no deserve anything betta,but this thing them dey do is what makes us feel like school no matter again for this country.
Someone wey go school go dey for 8 years without getting anything tangible to do with him life,while person wey get connection and him no go school go just dey house find work without stress,is this not corruption?

them feel say corruption na only when election time reach or to thief money, this na still corruption but them no go see am like that because them dey benefit from am. Person go take years for school battling all day just to get that certificate after everything all your stress and pains, go go for searching for jobs mean why some people are not even stressing their self for it. I done see person way be say him grade no even reach to work but since he get person for their all those no concerns am again, but e get some people way be say their grades only fit make them the head of the company but because them no get person he no dey go anywhere. This are corruption mean why no be say the government then no know waiting they happen infact na them their selves they do the things there. E no good make the government try understand their citizens pains.
newbie
Activity: 21
Merit: 3
Nigeria is a country that the government don't understand how to pilot the country affairs forward because they are incompetent and did not merit the offices that they are handling. This is why everything is upside down in the country, and I don't think that a youth should hope in our government for job provision for them because the government does not even know how to generate new job opportunities, what they only know how to do is to steal our funds, oppress and arrest people.

Currently, with the way things are in the country, it is better for anyone being graduate or not to learn a skill because there is no way that you will not have people that will need your service is you are very good at that skill. Also the youths of Nigeria needs to be creative and learn how to take advantage of the opportunities around them in order for them to be able to provide a good life for themselves.

Education is not a waste, if not people will not forge certificates that they went to school.

their something i noticed about Nigeria, Nigeria is a sweet country but we all know that it's our leaders who are making things difficult for the citizens. I no go lie you i been dey in this shoes way this man children dey pass through, before i realizes say for this country na help yourself cause nobody go help you out. for me I don't think if the government can make a provision for the youth's, to get a faster job when graduating from school because right now what they're focusing it's not even related to jobs in Nigeria. So for me I support you the only way to survive as graduate in Nigeria, you have to have a skill because with the skills you won't be depending on those people that doesn't even have time to look towards their citizens. So education it's important but only when you've a greater opportunity to jobs in Nigeria.
sr. member
Activity: 602
Merit: 442
I buy all valid country Gift cards swiftly.
Education na one of the most important thing wey people for embrace,but as it stance now,e no really matter anymore to people and people  wey e matter to,no really care weda it exist or not.
The government of the country don make us feel say no matter what we do,we no deserve anything betta,but this thing them dey do is what makes us feel like school no matter again for this country.
Someone wey go school go dey for 8 years without getting anything tangible to do with him life,while person wey get connection and him no go school go just dey house find work without stress,is this not corruption?
hero member
Activity: 700
Merit: 523
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Nigeria is a country that the government don't understand how to pilot the country affairs forward because they are incompetent and did not merit the offices that they are handling. This is why everything is upside down in the country, and I don't think that a youth should hope in our government for job provision for them because the government does not even know how to generate new job opportunities, what they only know how to do is to steal our funds, oppress and arrest people.

Currently, with the way things are in the country, it is better for anyone being graduate or not to learn a skill because there is no way that you will not have people that will need your service is you are very good at that skill. Also the youths of Nigeria needs to be creative and learn how to take advantage of the opportunities around them in order for them to be able to provide a good life for themselves.

Education is not a waste, if not people will not forge certificates that they went to school.
full member
Activity: 1176
Merit: 165
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
Education dey really important for Nigeria, no mind say as we dey do like this o, we take education seriously but the problem be say na to get work after school, na make they say make person no just depend on one thing, after make some people wey no get office work or government work, go learn skill, make you employ yourself, because government work no go reach everyone and education dey good because e go fit help u carry u go far and some kind opportunity fit reach u, make we no just dey go school because of work, na this kind mentality dey cause some say school na scam meanwhile dem no fit fill form for bank or fit write their name without person to help them.
newbie
Activity: 21
Merit: 3
I was in a car yesterday returning back from work, I over heard one man complaining very bitterly that he doesn't know where this country is heading anymore. That he got 3 children and he have tried his best he worked very hard to make sure his first son and daughter becomes full time graduated from anything concerning school side, says but it seems his efforts was wasted cause up till now the children haven't gotten good work with the good grade they had.

They have applied to many companies most of them will tell them to bring money before starting, and it's not a little amount of money that you'll just wake up and get it immediately, then his daughter had the chance to work as a government worker but one man with a big stomach was asking her to sleep with him before anything else. That he wish those times he was wasting time working so hard to trained them in school he would have rather paid for them to learn an and work.

But I saw it in news earlier this day's that the president tinubu is giving 5000, NATIONAL YOUTH SERVICES CORPS(NYSC) you can check it more on here
https://nairametrics.com/2024/05/14/fg-to-empower-5000-entrepreneurial-nysc-members-with-n10-million-each/

And with this it seems school it's important in Nigeria, cause if it's not important the FG wouldn't have be focusing to give out such amount out to the (NYSC). I know their are so many graduates at there not working yet. Do we still believe the government are going to do something about this work issues? Why not just be like as you're graduating you're working directly no wasting time. Wouldn't it be nice that way? I say make I try explain my mind. Waiting you got to talk about this issue?
Pages:
Jump to: