Pages:
Author

Topic: Make We Dey Clean the Board from Shit/Spam Posters: Report Dem Here - page 3. (Read 783 times)

staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
E be like say @Brainboss don carry better suggestion come wey be say if you see any thread wey no make sense, just report am give moderator make you allow them take action, compiling list of shit post doesn’t really make sense to me, and e go cause hatred for the board, and we all know say na cooperation we need now.

We've been down that road for a long time, but it's not working, so we're compelled to take the next step, regardless of the implications, as long as we reach our goal. Who cares if the shitposters despise us for doing what benefits the LB? 

Quote
If person from another board just come our board come see dis list come decide to dey tag all d accounts as shit poster, e go make sense? If you start to dey compile list, I just see am like say na we dey kill each other.

I dislike leaving neutral tags on shitposters and spammers, but doing so will only benefit the community in the long run because such a user will be unable to join any signature in the future, thereby saving the forum from garbage.
sr. member
Activity: 546
Merit: 265
I know some members here would have the saying that "Local Boards is a diversified board where Bitcoin and any other topics can be discussed".
Yes, you maybe right but primary, the concept of the platform entirely is basically to Bitcoin discussions rather, Bitcoin has come to intensively come to bring awarenesses and offers positive and possible solutions in the societies.

To me, the reason for the LBs is to locally be educated and discusses about the Bitcoin and its industrious factors mainly on individual possible and traditional ways of understanding. Else there is "Bitcoin Discussion" board in the platform where all Bitcoin would be discussed but contrarily it is of the international level where it is demanded of being one way considering to the understanding in diversifications.
sr. member
Activity: 728
Merit: 271
Person way no get better post to create make him just rest, it's not compulsory say you must make an op thread for the forum before you go fit grow. I know plenty accounts way  never posts one op post or not more than one op post sef but still the account the grow because of the quality of the comments the person the input for discussions eyes the see am gift am merit. But I just observ something say ever since Hugeblack just make that him thread of assisting LB's to merit quality posts lacking merits na so cheap cheap posts just start to fly around the Naija LB spamming the board. And this thing no go well cos for this forum we Naija gain ground well well with levels.

Sonabwg make whoever bring anybody or introduce am to the forum sit the person down dish some advise give am mk them no the post anything them see or their mind tell them to. Analyze your topic, think am over critically if it's worth bringing to the LB before doing so, cos here no be dump site. Grin

Now nah to the report any shit post to moderators be the Koko ASAP
sr. member
Activity: 854
Merit: 451
The rate of spam posts for our LB dey increase every day despite the continuous warning of some concerned members. The fact say we never get child board no mean say we no go fit establish some sort of decorum for here. So I welcome wetin you want do however, just as Charles-Tim yan, make you no only write out the person name because e no go make sense. E go good make the compilation you go come up with also carry the topic/post wey you think say dey spammy or na shit post, by so doing e go dey very glaring wetin you dey do.
If you don dey report like that, then dis our local board no go dey active again be that ooo, because e go just be like say even people wey get beta thread to drop go dey fear, and some no go even dey get interest to dey come here. If thread don dey now wey you go dey report people, my question is Wetin go come dey happen to people wey dem report? You go dey tag their account or Wetin u go dey do? Make we no just start Wetin go come dey make people dey run from local board, because if people lock up now, even things wey we need we no go get them again. Even people wey dey look for merit source fit no get am because dey go talk say d board no really dey active.

No be say e dey sweet me whenever I see some thread, I dey reason say dey wan even turn the board to Nairaland.com where you go fit dey read news, some threads no really make sense, but e go make sense make we use another strategy fight am, as newbies dey come here we no suppose dey pursue them away, or to dey make them fear to post here.

E be like say @Brainboss don carry better suggestion come wey be say if you see any thread wey no make sense, just report am give moderator make you allow them take action, compiling list of shit post doesn’t really make sense to me, and e go cause hatred for the board, and we all know say na cooperation we need now.

If person from another board just come our board come see dis list come decide to dey tag all d accounts as shit poster, e go make sense? If you start to dey compile list, I just see am like say na we dey kill each other.

Most people wey dey support make dem create thread dey report all those shit posts are the once that are always posting first after the thread have been created, if u see say d thread na rubbish thread, then leave am, no make any post for there. Why u go dey comment for threads like that u come dey complain now.
legendary
Activity: 1106
Merit: 1372
If nah the list go make the board clean abeg create am fast, the rate at which many post just them bump up for the local board don too much, this thing self I no sure say nah lack of people way carry newbies come here be problem some newbies no just wan learn them feel say nah to create thread full everywhere be means to carry earn merit some of them fail to understand say thread creations no be everything.

Even if you make out that list some newbies self no go read am, some of them nah to create thread leave am go their way them sabi, Abi I go say most of them they see the warnings dem but them no they wan obay am to do Watin they their mind Nia dem sabi.
You made me laugh. Lolz!! The list is coming soon. And any new shit post drop in the local board from today will be picked up and drop here instant and forward to Moderators for instant action. Let's be serious at once. To discuss politics is good but not every trash you see and hear then go carry am come here. If you want to make a post count make comments on another people their threads. And if u have important information to share good and fine share it.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 231
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
If nah the list go make the board clean abeg create am fast, the rate at which many post just them bump up for the local board don too much, this thing self I no sure say nah lack of people way carry newbies come here be problem some newbies no just wan learn them feel say nah to create thread full everywhere be means to carry earn merit some of them fail to understand say thread creations no be everything.

Even if you make out that list some newbies self no go read am, some of them nah to create thread leave am go their way them sabi, Abi I go say most of them they see the warnings dem but them no they wan obay am to do Watin they their mind Nia dem sabi.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
The rate of spam posts for our LB dey increase every day despite the continuous warning of some concerned members. The fact say we never get child board no mean say we no go fit establish some sort of decorum for here. So I welcome wetin you want do, however just as Charles-Tim yan, make you no only write out the person name because e no go make sense. E go good make the compilation you want make also carry the topic/post wey you think say dey spammy or na shit post, by so doing e go dey very glaring wetin you dey do.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
The non-Bitcoin related topics and discussions are not but entirely bad when they dominate discussion here day-in-day-out, it becomes somehow since here is a Bitcoin forum. Make we catch cruise in such a way that here will not turn to Twitter or Facebook.
On the English board, we have Bitcoin boards, altcoin boards, economics which may be intended to be about bitcoin like the speculation board but not, the economy board is more about what that are not that related to bitcoin and moderators left it that way. We also have other boards like serious discussion and its child board, watch tower. There are other boards like politics and society, including the off-topic board. This is a bitcoin forum, but we have many other boards that what are related to bitcoin are not discussed. On the English board, the board that is most related to politics discussion  is the politics and society board.

We are close to almost a year now and we are not looking for ways to have child boards. We discuss about politics and society and about off-topic related matters. We need boards for these. The reason some peoole like Igehhbotz and Agbe that are frustrating is because they see more of discussion that they do not like and that are of low quality. If there are boards for it, we can easily report many of the posts to be moved to the appropriate board.

We can notice on the English board that some people said they are not visiting some boards because it is full more of low quality posts. If there are other boards, the irrelevant threads would have been moved there. I mean the thread some people see as irrelevant. Go through the off-topic board in the English section and see how trash it is.
This is exactly why I respect your presence here sir, I mean you have said it all because we all know the reason for the massive influx of contribution once more in the local board although we have being active since the creation of this local board but the issue of spam posting seem to be a core problem ever since it's creation but the real solutions to the problem has not being work towards which is the creation of sub-board or child board as you started, because I feel and know that with the creation of these sub-board, the rate of shit post in the actual main page of discussion in the local board will be reduced because it will be very clear for direction to be given to those members that are responsible for all these shit post on the actual board to which their topics should be dropped.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
Once once the question dey enter my mind say " abi na so our local board go dey? " because with all this spam posting theymos nor go even reason our matter, the one wey pain me pass na that Mohbad death thread wey been reach about 4 different thread and dem dey talk about thesame thing, newbies abeg make una try do more reading than posting so that una go learn well the fact say dem go tag our board as spamming board no be good thing, so abeg make we try improve in our post quality. I just dey imaging the pain wey our boss dem dey pass through to dey see how we don dey use our own hand take dey destroy our local board wey dem fight for. My boss dem abeg make una no vex, I see say una don dey take very good action by archiving some shitpost that una very good one, with this I believe say e go make people respect their self.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
~
I understand what you said, and most of us are not reporting these guys and it is only few of your guys are reporting them. When the moderators see that the number of reports about that thread is more then there nothing he can do than to delete the nonsense post but most of us are just relaxing to see those trashes in the local and we come here again to complain. This is a nice thread,  and if it can achieve it purpose because when everything has been published some Hero and legendary members will against the thread again to be lock or deleted because their friends, relatives or alt-accounts have been involved.

I think what Igebotz said in his thread is correct. Because the number of scraps in the local board is too many and theymos dey see am so if we ask for sub-boards in this amist e go dey hard for im to grand us that one because e no dey encouraging at all. But dat one e not withstanding we go still try our luck. At dis time like dis we really need the sub-boards so topics will be split to different child boards.

So now di question be say how do we start?
hero member
Activity: 1176
Merit: 785
This is a very good suggestion and plan you just brought up @ Agbe, because to me, I see that the high rate of this spam on our local board is simply as a result of improper guardians from those introducing people  (i.e newbies) into this forum, of which I have noticed that the ideology most of these newbies have is "the more threads you create, the more merits you are likely to get to grow fast", forgetting the fact that merit is simply always a reward for quality discussion, hence, you see newbies creating multiple threads in their journey to acquiring as much merits as possible, which is not ought to be that way. But however, one thing most people need to know is that though Bitcoin is the primary topic of discussion here, it is not the only topic of discussion, and as such we have got other boards such as gambling/economics/politics where all kinds of sport games/general discussions are been talked about daily, and the best place for a newbie to start from while engaging in that which he/she has good knowledge about it, instead of focusing mainly on "local board" while you know yourself you haven't got much knowledge to engage in a Bitcoin-related discussion.

So the only solution to this will be to reporting or correcting whoever found to post a low quality contents not related to Bitcoin, our economy and  the forum in general. While others make sure to educate whoever they bring to this forum.
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
For me I go even prefer make e be say na only that CryptopreneurBrainboss thread Hugeblack local board weekly merit review (no posting on thread).
Na e huge black go dey select from maybe that one go fit change their motive or help select d post wey hugeblack suppose dey merit.
To centralized something has been what I do not want to go for on this board, and it has been what I will not advise us to go for. The thread you are referring to is locked and only CryptopreneurBrainboss is posting there without allowing some members to report any good post.

It was never meant for you to report any good post or any other persons. If you come across a post that you believe is quality and deserve to me merited, you send merit to them and if you don't have you can report the post to Hugeblack main thread as he asked for quality post for review or other giveaway threads on the forum. That thread is there for interaction between hugeblack and me but he prefers to communicate through DM that's why it's locked and for clarification, just because your posts get listed doesn't guarantee you receiving merit from him and most times he reviews each thread I submitted and not just the post that I submitted, that's why if anybody has observed your post get merited by him even though yours wasn't among the selected posts for the week. To quote him directly;
Instead of getting discouraged we can think of a compromise, I can give Nigerians LB about 150-200 merits per month, which means about 100 extra sMerit, just make a weekly list, PM me with it or through that thread and I'll look into it.

I decided to bring the list public and I can decide to take it private too still my decision but to allow public eye see what's going on that's why it's public. You're not on a decentralized forum so don't think every decision has to pass through the public. I could have ignored this assistance from him for the board but I'm selfishly taking my precious time out of my schedule to do a task that doesn't benefit me in any way but for the board so you have to accept the way I do it provided it benefits the board, it's not a debate.

As for the spam matter, report spam to moderators and they'll delete it. I dey report topics scatter, some dem go delete others dem no go delete but instead of complaining I keep on reporting and at some point I dey send people DM and we all can do the same. The child board is a welcome idea and Agbe you can discuss with others and come up with something for boards proposal and pass it through the community for approval before creating a request. Nobi everything una go dey expect me to do, this is our board not my board so decision can go on if the community approves.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
For me I go even prefer make e be say na only that CryptopreneurBrainboss thread Hugeblack local board weekly merit review (no posting on thread).
Na e huge black go dey select from maybe that one go fit change their motive or help select d post wey hugeblack suppose dey merit.
To centralized something has been what I do not want to go for on this board, and it has been what I will not advise us to go for. The thread you are referring to is locked and only CryptopreneurBrainboss is posting there without allowing some members to report any good post. Which means Hugeblack's thread is still good which is the original and the best way than for it to become centralized. In fact, I 100% prefer Hugeblack's thread than it to be centralized. Hugeblack thread is also not opened to only Nigerian local board, but to other local boards. That Hugeblack thread does more good than for it to be centralized.

We should not because someone is having headache, cut off the person's head. If drug should be used for it, then report the spam posts here, and let us also go for requesting theymos to create child boards. If there is off-topic or something like society board, Peni*s is the most insensate organ in man's body would have been moved there. Also it is just an advise and I do not see it as irrelevant, but the main local board would have been cleaner if there are child boards and it would have been moved to the appropriate board.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
I be dey think say una wey be senior men for here no wan talk or una no dey see watin Dem dey do for our local board. That wan na because many people don complain tire but no body is doing something. To me personally I think it's because of the hugiblack merit thread that's na y Dem just come dey post rubbish full everywhere. Before that thread start Dem newbies be still dey try create quality post for we board. But all of a sudden I just come dey see rubbish full everywhere. Can you imagine someone bring this kind of post Peni*s is the most insensate organ in man's body to a forum that clearly says BITCOINTALK. like watin una dey think say this place be.

For me I go even prefer make e be say na only that CryptopreneurBrainboss thread Hugeblack local board weekly merit review (no posting on thread).
Na e huge black go dey select from maybe that one go fit change their motive or help select d post wey hugeblack suppose dey merit.

I would like to see something done about this, but don't be too harsh on anyone. They should just know that hiding behind our local board and posting off topics to get merit would not show a good reputation to our people outside the main board. If you no Sabi post come dey post rubbish how you wan take earn better merit for main board? I just want everyone to learn nd understand why we need quality post on our local board as these white people they are watching our every move. Them no blind o they can do anything if they want so let's use our heads.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
The non-Bitcoin related topics and discussions are not but entirely bad when they dominate discussion here day-in-day-out, it becomes somehow since here is a Bitcoin forum. Make we catch cruise in such a way that here will not turn to Twitter or Facebook.
On the English board, we have Bitcoin boards, altcoin boards, economics which may be intended to be about bitcoin like the speculation board but not, the economy board is more about what that are not that related to bitcoin and moderators left it that way. We also have other boards like serious discussion and its child board, watch tower. There are other boards like politics and society, including the off-topic board. This is a bitcoin forum, but we have many other boards that what are related to bitcoin are not discussed. On the English board, the board that is most related to politics discussion  is the politics and society board.

We are close to almost a year now and we are not looking for ways to have child boards. We discuss about politics and society and about off-topic related matters. We need boards for these. The reason some peoole like Igehhbotz and Agbe that are frustrating is because they see more of discussion that they do not like and that are of low quality. If there are boards for it, we can easily report many of the posts to be moved to the appropriate board.

We can notice on the English board that some people said they are not visiting some boards because it is full more of low quality posts. If there are other boards, the irrelevant threads would have been moved there. I mean the thread some people see as irrelevant. Go through the off-topic board in the English section and see how trash it is.
hero member
Activity: 602
Merit: 543
I think it's because many of the new guys are not seeking the right advice and knowledge and are probably thinking they can navigate through the forum easily. Assuming we can get the sub boards, we would have had one dedicated for Bitcoin education because a lot of the posters display huge difficiency of Bitcoin knowledge. I know how I'm also trying to comprehend everything... it is not just easy. If people are well informed and equipped with the right knowledge,  that will show in their posting and interaction here.

The non-Bitcoin related topics and discussions are not entirely bad but when they dominate discussion here day-in-day-out, it becomes somehow since here is a Bitcoin forum. Make we catch cruise in such a way that here will not turn to Twitter or Facebook.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Names will be released soon. Full Members, Sr. Members and Members are more.
Names or posts? Post makes the evidence to be known asap. The post also reveals the name of the poster in a quote.
legendary
Activity: 1106
Merit: 1372
Warning has been given for a very long time but those who brings people refused to educate them about di board. This board was created to extend the awareness of bitcoin in Nigeria but users here e don turned am to local news board and social media platform. And now because garbage e don too plenty for di local board, Sir theymos fit no go give us di sub-boards again because weti im want us to do we no dey do am instead we dey do local news broadcasting channel. Di number of garbages dat we don report e don too many, we Don tire to report sef, so di best thing now is to submit the shit/spam posters to Global Moderators to ban and negative feedback (tag) nd to delete so dat di remaining users go restructure demselves. If you no get anything to create, comment on other threads

The first set of shit/spam posters in di local board e dey under compiling list.

Again and again, if you no know before, know it now. The local board was created to expand the awareness of bitcoin and not for local news. Be warned... Clean the Board instead of creating shit posts and spamming di board. Names will be released soon. Full Members, Sr. Members and Members are more.
Pages:
Jump to: