You fit say you like the dip make you no for Dey buy o. Na there you go Dey ask yourself how e carry help you because, if you no Dey buy, the dip no make #2 sense at all.
Na only people way Dey buy fit feel the vibe of when price dip. Bitcoin no be person mate normally and to enjoy am, you gat Dey get money from a different source if not, if you wan sell one coin to use buy another one, you go see say, you no Dey make much difference via say, when Bitcoin price Dey drop, na so other coins Dey join body. Coin way stubborn small from my observation for the yesterday na Solana.
Make you try Dey buy shah and that go be, you putting fresh money for the market rather than sell one coin to buy the next. Na so you fit carry enjoy the dip.
Wettin you Yan here na the koko, E go good say person be talk and do than to be talk and no do, lolz. because most of us dey always Yan wetting we no dey do and that one no make sense. but anyhow E be sometime too leaders no dey leave by example, them go tell you Wettin dey right but dem no go do am base on person reason. E also good make we get external work wey we fit dey use dey invest when bitcoin price dip as you talk, because E go bad say person go sell altcoin to buy bitcoin because that one no good atol.
Let's just say the best time to enjoy Bitcoin investment is buying at a low price and waiting for the bull seasons. But no one really will enjoy the dips after a huge bull. Except for the long term investors whom the market fluctuations might not even affect their investment capitals.
There is no best time to buy bitcoin, the volatile nature of Bitcoin doesn't permit anyone to know the exact time to buy the dip, dip in price of bitcoin differs from people's point of view. If you are a trader then I can say you can take time to know the best time to buy and sell within the shortest period of time and make profit. But thesame is not applicable to bitcoin HODLers. You can only accumulate regularly through DCA or lump sum, then you can buy the dip when ever you chose to, from your discretion fund. That is why it is advised for an Investor to always have a reserved fund incase such opportunities come you can just use your reserved fund to buy