Pages:
Author

Topic: Na misinformation, uninformation or greed (Read 430 times)

sr. member
Activity: 504
Merit: 389
The great city of God 🔥
August 25, 2024, 01:46:16 PM
#36
I wan ask, if no be misinformation, uninformation or greed, wetin one make an investor wether newbies or veterans to invest heavily on alt or shit coin? When Bitcoin still dey in the market?
Well.. this your question or post na wetting just dey happen everywhere today. no be only your friend don fall thak kind of victim before even most of us don fall for that kind victim before. For me I see am say no be only greed  dey cause most of am. Sometimes na just that desire to invest and make alot of profit after the person go don hear information about bitcoin. So the big amount Naim dey cause am. Wrong information too dey cause am.
sr. member
Activity: 308
Merit: 256
August 21, 2024, 02:32:33 PM
#35
My country people good morning inside this morning, today e get thing wey I wan talk about wey we they always do wey no good for us, wey at the very end, we go start to feel regret due to say we encounter serious losses.

I wan ask, if no be misinformation, uninformation or greed, wetin one make an investor wether newbies or veterans to invest heavily on alt or shit coin? When Bitcoin still dey in the market?

It probably misinformation or ignorance or even negligence of the risk involved that get them to such kind of losses. Normally everybody know say na alt coins de more profitable pass but the risk wey de involve suppose make person reason am well before just investing but most people go just ignore all those things and just be fixated on the profit they can make from it ignoring the fact that the risk is higher.

I also do feel for those people but i came to understand that they will learn better from their mistakes and experience, after losing money couple of times e go help reset their brain and understand say alt coins no be the way and dem go understand say their volatility de very higher and most of the times when new projects lose value they find it very difficult to recover na why alot of people still believe Bitcoin and na why bitcoin be the best investment of all coins.

You have made good points, but how funny it is for people to only learn things the hard way indeed experience they said is the best teacher but it could have been better that most times we learn from other people mistakes but yeah most people are not rightly informed while some are and failing, refused to see the true light which is Bitcoin, it always advisable not to do more 10 percent size of our Bitcoin holding in to other coins, that is if we can not control the urge of getting involved with other coins rather we should prioritize Bitcoin as the best coin among every other coins.
sr. member
Activity: 742
Merit: 349
August 13, 2024, 01:35:35 PM
#34
You know say some people Dey this life na risky be their second name, if no be person wey Dey find risky waiting will go carry me put $500 for one kind shit coin wey no be bitcoin, If no be bitcoin I no Dey believe all this shit coin this days because many of them na wasting of money wey be say you no go see am sell and you no fit see your money wey you take buy the coin, if no be greedy person wey that your guy be waiting go carry am go put money for that kind coin wey he no need advice from you wey be him friend Abi him wan make he hit the money before telling you say he cash out for one kind coin.

Some people sha get strong head, no be say I Dey spoil all those other coin nii ooh but taking that kind of money to invest for that kind thing no make sense, at least he should put that money for bitcoin or keep am for ground and add am with some money wey enter he hand another to invest if he think say the money too small to invest in bitcoin, but sha as e don be like this and e don happen, this one go be like example for him make him no Dey too take this kind risk all in the name of profit.
member
Activity: 290
Merit: 31
August 13, 2024, 03:59:23 AM
#33
My country people good morning inside this morning, today e get thing wey I wan talk about wey we they always do wey no good for us, wey at the very end, we go start to feel regret due to say we encounter serious losses.

I wan ask, if no be misinformation, uninformation or greed, wetin one make an investor wether newbies or veterans to invest heavily on alt or shit coin? When Bitcoin still dey in the market?

I just dy reason this thing since last night because one of my guy just dy complain too me last night how him invest $500 on OBX when the price been dy $0.013 since July 2022, and up till this day, the value drop to $0.0000457, and it refused to climb back, I no even bother to ask am how much remain, but I just feel sorry for am, I only tell am say in this crypto space, make him no carry knowledge and greed play, say na lack of the right knowledge or greed nai put am inside this kind of mess in the first place, so I say make I ask my fellow brother's, apart from misinformed, uninformation or greed, wetin fit make person fuck up like this, when Bitcoin still dey?

I won't necessarily call it greed or misinformation. Let's be real with ourselves, a lot of people in crypto are first of all looking for cash, particularly quick cash, before looking for long-term investments. Altcoins provide this easily. The risks may be way higher than that of Bitcoin, but so is the return in a short period of time. All you have to do is decide the best project to invest in, buy when the price is low, and sell when the price is high enough.

Of course, to be able to earn from altcoins, you must follow these 3 steps judiciously. If you invest in the wrong altcoins, you've already lost your investments. If you buy when the price is already high, chances are you won't earn much, or if you're unlucky, the price may begin to fall. And if you don't sell at the right time, you earn little or you lose a lot. You need the right information to carry these out properly.

Being able to spot and execute reasonable investments is what makes you a good investor. Your friend just made a mistake at a particular stage and I'm sure he'll spot it and learn from it, so as to not repeat it.
sr. member
Activity: 182
Merit: 120
August 11, 2024, 06:14:02 PM
#32
Sometimes e no necessary mean say na greed but when it comes to profit making people will just decide to risk it just because someone else made profit. Attaching greed with altcoins investment is not right in my opinion because investors generally invest and expect profit in return, people invest in bitcoin and expect something good in return likewise altcoins but the only difference is altcoins might likely fail and I think this is where your point is coming from. If I go answer the question na profit dey make people choose altcoins mostly who get money go choose both as investment choice.
jr. member
Activity: 23
Merit: 1
August 11, 2024, 11:26:56 AM
#31
My country people good morning inside this morning, today e get thing wey I wan talk about wey we they always do wey no good for us, wey at the very end, we go start to feel regret due to say we encounter serious losses.

I wan ask, if no be misinformation, uninformation or greed, wetin one make an investor wether newbies or veterans to invest heavily on alt or shit coin? When Bitcoin still dey in the market?

I just dy reason this thing since last night because one of my guy just dy complain too me last night how him invest $500 on OBX when the price been dy $0.013 since July 2022, and up till this day, the value drop to $0.0000457, and it refused to climb back, I no even bother to ask am how much remain, but I just feel sorry for am, I only tell am say in this crypto space, make him no carry knowledge and greed play, say na lack of the right knowledge or greed nai put am inside this kind of mess in the first place, so I say make I ask my fellow brother's, apart from misinformed, uninformation or greed, wetin fit make person fuck up like this, when Bitcoin still dey?

Mdaa Wuga! Greed sha n wetin most persons no dey gree admit but some degree of am dey run inside everybody blood. Some Persons own sha pass the normal... Weyn dey make pesin invest heavily in shit n altcoins despite knowing fully well wetin dey involved for where Bitcoin dey.

Make we dey try control our greed no let am push us for gutter.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
August 10, 2024, 05:50:15 AM
#30
The greed to make many gains na em make many of us the invest in altcoins like tomorrow no dey. So many of us don get this mindset sae investment for altcoins go give us the mega money we d look for crypto, so make we ride om with am, who knows what the future holds for us, We can be rich from altcoin instead.

Being rich in a short time, na em make some of us the invest heavily for altcoins, but the major mistake wey many of they make na to invest big amount for a single coin, rather than having diversified investment for other top altcoins with bitcoin.

For someone like me, I can't think of investing huge amount for a single coin wey be sae I get up 20-30 coins wey I go fit invest on. That your guy did a very big mistake of investing upto $500 in a single coin, what is he expecting na wey be sae a coin can be rugpulled or lose value for the market. Assuming he diversified the $500 investment in other altcoins, there will be fate in recovery the amount loss in other coins when the market bulls. Notwithstanding to this, the market is a gambling game, you win and lose some
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
August 09, 2024, 05:16:42 PM
#29
It is greed and pride ,if am not mistaken he's aware of Bitcoin,he feels what he can get from Bitcoin,he can also get from can also get more from other coins within a short period of time,he wants to show off, not knowing that Bitcoin can't be compared to others cryptocurrencies.

Most investors are like this, they're just desperate to invest in the industry because they want to show off their wealth as others are doing and this make them to have the mentality that they need to make money fast instead of having a long term investment mentality that helps you to build your portfolio with focus on Bitcoin because it is the only go to coin for a long term assurance. Altcoins can easily die when they don't get the attentions that they use to have before but Bitcoin is always the focus of attention at any given time so your investments in Bitcoin isn't going away but staying until the next bull markets.

But you sabi people wey don Dey crypto for some time, and dem sabi Wetin crypto Dey about, den they still decide to put their money in shitcoins, then I will say that’s greed because Dey know d risk involved in it, but na d instant money wey Dey shit coins, na why dem put money be that. Because they know Dey can’t make quick money from bitcoin, so they decide to go for shitcoins.

If to say this people demselfs the truth say na gambling wey dem dey do and them no dey expect anything then their decision can be understandable but this one na say dem go pack all their money go put for shitcoin wey be say dem know say the lifespan no long because immediately a new shitcoin comes, most investors go move to the new one so dem fit be among first investors to make dem fit cashout early, come run but them dey always run out of luck and get stuck holding worthless tokens.
sr. member
Activity: 854
Merit: 451
August 08, 2024, 04:02:11 PM
#28
I wan ask, if no be misinformation, uninformation or greed, wetin one make an investor wether newbies or veterans to invest heavily on alt or shit coin? When Bitcoin still dey in the market?
Seriously some na misinformation, and some na greed. Some people just Dey enter crypto space, and dem no really get enough information about Wetin crypto Dey about, most of them are brainwashed by people wey carry them come crypto, make dem invest in some particular shitcoins if dem Dey look for maximum profit, so I will call those ones misinformation, because they don’t really have much knowledge yet.

But you sabi people wey don Dey crypto for some time, and dem sabi Wetin crypto Dey about, den they still decide to put their money in shitcoins, then I will say that’s greed because Dey know d risk involved in it, but na d instant money wey Dey shit coins, na why dem put money be that. Because they know Dey can’t make quick money from bitcoin, so they decide to go for shitcoins.
hero member
Activity: 1316
Merit: 379
WOLFBET.COM - Exclusive VIP Rewards
U can only experienced some things like dis from beginners in d industry, because dey will not tak their time to ask plenty question dat will mak dem to understand why people are investing in dat altcoins, but once dey have d money to invest, dey will ignore bitcoin investment which is d best investment among other cryptocurrencies investment which beginners use to lay a good foundation of income earning. I no say people dey earn income from altcoins, but is not good for beginner to use $500 to start altcoins investment because there are some altcoins u will invest such money, u can b lucky to mak X10 income from d investment but there are some altcoins u will invest such amount of money, u will not earn anything till it will disappear from d industry which I have seen many altcoins like dat in d industry, mak sure u have d understanding of bitcoin investment and altcoins investment before investing your money.
Yes, beginners are mostly the people who fall victim to the price dip of shitcoins, cause they get easily influenced by paid promoters or refuse to carry out proper research before investing on a new project. In the right sense, the best Crypto investment a beginner should go after is Bitcoin, because once a beginner understands the concepts of Bitcoin, it would be quit difficult for them to be mislead by most paid influencers, since they would've already understand that most shitcoin depends on Bitcoin to add value, expect maybe they become greedy and decides to take their chances on other new projects. Most of this shit coin only get pumped to attract investors and dumped when the owners of the project have sold off their holdings leaving investors to be on the losing ends, However investing in Bitcoin has it's own disadvantage due to volatility but it doesn't pump and dumped like most Alts and the value of $500 a new beginner invests could increase over time.
member
Activity: 182
Merit: 24
OrangeFren.com
U can only experienced some things like dis from beginners in d industry, because dey will not tak their time to ask plenty question dat will mak dem to understand why people are investing in dat altcoins, but once dey have d money to invest, dey will ignore bitcoin investment which is d best investment among other cryptocurrencies investment which beginners use to lay a good foundation of income earning. I no say people dey earn income from altcoins, but is not good for beginner to use $500 to start altcoins investment because there are some altcoins u will invest such money, u can b lucky to mak X10 income from d investment but there are some altcoins u will invest such amount of money, u will not earn anything till it will disappear from d industry which I have seen many altcoins like dat in d industry, mak sure u have d understanding of bitcoin investment and altcoins investment before investing your money.
full member
Activity: 462
Merit: 205
Duelbits.com
My country people good morning inside this morning, today e get thing wey I wan talk about wey we they always do wey no good for us, wey at the very end, we go start to feel regret due to say we encounter serious losses.

I wan ask, if no be misinformation, uninformation or greed, wetin one make an investor wether newbies or veterans to invest heavily on alt or shit coin? When Bitcoin still dey in the market?

I just dy reason this thing since last night because one of my guy just dy complain too me last night how him invest $500 on OBX when the price been dy $0.013 since July 2022, and up till this day, the value drop to $0.0000457, and it refused to climb back, I no even bother to ask am how much remain, but I just feel sorry for am, I only tell am say in this crypto space, make him no carry knowledge and greed play, say na lack of the right knowledge or greed nai put am inside this kind of mess in the first place, so I say make I ask my fellow brother's, apart from misinformed, uninformation or greed, wetin fit make person fuck up like this, when Bitcoin still dey?
To dey loose money for crypto no pass those two things wey don talk though sometimes e get small matters wey fit affect person Sha but the main thing dey always be this greed because sometimes wen e wan bless person, u go dey tink say more go still come so u no go carry d one wey u see fes. Even for trading wey dey collect pipo money, d few times wey I don loose na greed do me so I see am say na d major tin wey dey make pipo loose money but sometimes other things fit happen too sef.
newbie
Activity: 12
Merit: 1
Sometimes na mis information, on the other hand e fit be greed. But the way our country dun dey now nobody wan carefully understand something before them jump into that thing. So long as say Dem hear say person benefit from something them dey ready to do that thing even if them no know how to do that thing.
newbie
Activity: 8
Merit: 1
My country people good morning inside this morning, today e get thing wey I wan talk about wey we they always do wey no good for us, wey at the very end, we go start to feel regret due to say we encounter serious losses.

I wan ask, if no be misinformation, uninformation or greed, wetin one make an investor wether newbies or veterans to invest heavily on alt or shit coin? When Bitcoin still dey in the market?

I just dy reason this thing since last night because one of my guy just dy complain too me last night how him invest $500 on OBX when the price been dy $0.013 since July 2022, and up till this day, the value drop to $0.0000457, and it refused to climb back, I no even bother to ask am how much remain, but I just feel sorry for am, I only tell am say in this crypto space, make him no carry knowledge and greed play, say na lack of the right knowledge or greed nai put am inside this kind of mess in the first place, so I say make I ask my fellow brother's, apart from misinformed, uninformation or greed, wetin fit make person fuck up like this, when Bitcoin still dey?

Good morning my naija people actually this matter of uninformed and greed go deal with you seriously when it comes to crypto among others Bitcoin is still one of the best to invest on. You wen dey put money for new project with misinformation you are just been used to added to the liquidity pool you maybe rug pool only if you are smart enough when u know wen to stop. Be well informed, educative and always be updated about wetin dey sup for the market.
member
Activity: 158
Merit: 21
It is greed and pride ,if am not mistaken he's aware of Bitcoin,he feels what he can get from Bitcoin,he can also get from can also get more from other coins within a short period of time,he wants to show off, not knowing that Bitcoin can't be compared to others cryptocurrencies.
If he had invested that money in Bitcoin,he will be smiling now, even if you don't know,why not try your luck with little amount of money and see the outcome before putting something huge.He who laughs last laugh best.
legendary
Activity: 2184
Merit: 1302
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
I wan ask, if no be misinformation, uninformation or greed, wetin one make an investor wether newbies or veterans to invest heavily on alt or shit coin? When Bitcoin still dey in the market?
You know say e get as altcoin pump dey be, e fit pump very high; the same way e fit dump fast fast, na wetin make dem dey call am pump and dump. So many people wey dey buy altcoins know all these things oh, but so many of dem just dey try their luck, some people dey call investing for altcoins as gambling sev.

E better for person to buy bitcoin, i know say the price of bitcoin cost well well, but e better to buy the one wey your hand fit reach, come dey wait for realistic returns, than to buy some new coins so, dey believe say e go make you rich, meanwhile na your money you dey go lose so.
hero member
Activity: 2212
Merit: 805
Top Crypto Casino
The genesis is always a misinformation. The influencers we have nowadays simply show the good side about crypto. "But x and z tokens and stand a chance to become a millionaire in 3 months time". With that kind information, new retail users simply jump in to ajy early stage projected they can lay their hands on and hold it like their life depend on it. Secondly, there is greed and that is the primary reason. I want to believe that OP's friend had the opportunity to sell for some profits but decided to hold on to it for as long as possible to maximize gains. Misinformation just dey too much in crypto and them dey put unrealistic targets in the head of new people and when they don't get that immediate pump.
hero member
Activity: 1176
Merit: 785
I just dy reason this thing since last night because one of my guy just dy complain too me last night how him invest $500 on OBX when the price been dy $0.013 since July 2022, and up till this day, the value drop to $0.0000457, and it refused to climb back, I no even bother to ask am how much remain,
From my small knowledge about mathematics, make I try to disect this equation to know how much wey eh fit dey likely to remain for him wallet address after the price dropped drastically.

So since the price of coin wey he buy back then in 2022 na $500 worth of it at $0.013 per OBX, them that means the amount wey he for get na $500/$0.013 = 38,461 OBX.

So that means the amount of OBX coin wey he buy that time na 38,461

Therefore, since the current price of OBX coin now don drop to $0.0000457, to know the total worth of the total coin now for him wallet should be 38,461 x $0.0000457 = $1.7576677 (i.e approximately $2 ) left in his wallet.

Finally, that means the value of the shitcoin he bought in 2022 with $500, the current value now is below $2. Lolz... This is really funny
full member
Activity: 448
Merit: 202
so I say make I ask my fellow brother's, apart from misinformed, uninformation or greed, wetin fit make person fuck up like this, when Bitcoin still dey?

I might say he was a victim if such due to lack of research or influence from other crypto investors because it might be he was in one of the social media and saw a post about it, then he just decided to go and invest in it without having his own personal research on it. That is why he was a victim of such incidents, but to be sincere, if he had invested in bitcoin or any coin that has more popularity, he might have definitely made his profit. 
 
Although what happened to him is also an experience, he will identify his mistakes and try his best not to repeat such mistakes any more in the sense that in any failure they will most likely be a lesson. Although it is not funny, all this can make someone lose interest in crypto investment, but the fact is that he is also greedy. If not, what was his reason for investing in such an altcoin?
full member
Activity: 658
Merit: 172
I wan ask, if no be misinformation, uninformation or greed, wetin one make an investor wether newbies or veterans to invest heavily on alt or shit coin? When Bitcoin still dey in the market?
You dun mention most of the reason, but e get one wey be like e suppose dey there, and na "know know"character or "ITK". When someone thinks they know too much and do not need the help or opinions of others on something as important as cryptocurrency and investment in it, they can end up making mistake. Ask questions before you invest for crypto ooo, because misinformation dun dey plenty pass correct news, so we need mount our guard.
Pages:
Jump to: