This mixer something has client way get bad records and I think say theymos no want make the forum dey involved in any drama
Him try though but like this I for like make him bring another solution to this problems because if no be lie na this things dey keep this forum active to dey run on a regular basis because if you remove this hustle people dey hustle you go see say the percentage of people wey dey show here go reduce. That thing don help people especially we wey be 9ja we dey carry am gum body but as him come place ban on them e come be like say him don cut many pipo commot for dis place but anyhow e no mata more project go com before January we hope sha .