Pages:
Author

Topic: New Nigeria (Read 287 times)

newbie
Activity: 262
Merit: 0
June 18, 2023, 03:53:23 PM
#27
My people I greet una, I sit-down this evening for my area come dey reason as our naija dey Waka, as things dey spoil everyday, as the number of unemployment for the youths dey increase everyday, fuel price dey increase, insecurities, transportation too dey increase etc,the thing come dey really bother me, But on a second thoughts I come dey reason say God no fit pass through person wey fit be our Messiah? Better person wey go be president,wey go eradicate all this wahala wey we dey face today, come give us a New Nigeria,
Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...

Nigerian people spoil Nigeria their self and we continue to blame Nigeria government for everything.
They are several way they do that but I will give you few point.

Let's start from transport, I'm from Lagos and I can give you my views according to my location situation.
When there's rain the bus drivers always increase the price of boarding the bus and if there's rush on Monday morning, they will increase it like 2x most times. Did the government tell them to do so.

Second point is regarding the time of no cash, the government said not to spend old currency. What If we think that I will intially we poor people, the rich doesn't suffer for it but it's we poor or average that we're suffering for it, if we collected it within ourselves, is it bad?
Even POS agent too charge you excess for collecting cash, did the government said they should do that.


My third point anything those trader put the price up that will never want the price to go down even is the initial price is down they will never want it. They will continue to tell you '' everything is cost ''

If we're to solve that ourselves the change will start from there.
legendary
Activity: 1554
Merit: 1139
May 23, 2023, 05:58:56 AM
#26

Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...
Nigeria go fit better two seconds...
But the problem with most of we Nigerians be say we take the betterment of Nigeria to come from the top politicians buy inno exact be like so.
The new Nigeria is an idea in our heard, an idea way promise say, one day e go better, say the thing way dey for sokoto dey for Shokoto. Say one day we no go dey wan run go outside before we go see better. Our land better, we get everything but, we no get people way carry mind say, them go make am better.
So long as we get that idea, one day e go materialise for our eyes way we go fit see, feel and touch. Na the condition way follow change be that, an idea in our head.

So make we no reason say, Nigeria no go fit better, e go better. Make we kwa learn to dey do better if we dey expect better. Katakata go always dey and we go try to solve am as e take dey come.
hero member
Activity: 938
Merit: 605
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
May 20, 2023, 03:25:43 PM
#25

Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...
Nigeria go fit better two seconds...
But the problem with most of we Nigerians be say we take the betterment of Nigeria to come from the top politicians buy inno exact be like so. Each of us in our little space get great role to play to make naija great and better the way we the expect am but because we don put too much focus on the politicians as the only means by which naija go fit better whic is quite a utopia cause for Naija to better the average naija need understand say it's go start with am doing things right, avoid every act and means wey  love k corruptible. Aswear! The only way for naoja to better no dey for politicians hand but for we the citizens if only we fit sit up and do the right things both before and after elections.
member
Activity: 212
Merit: 12
May 18, 2023, 03:32:48 PM
#24
My people I greet una, I sit-down this evening for my area come dey reason as our naija dey Waka, as things dey spoil everyday, as the number of unemployment for the youths dey increase everyday, fuel price dey increase, insecurities, transportation too dey increase etc,the thing come dey really bother me, But on a second thoughts I come dey reason say God no fit pass through person wey fit be our Messiah? Better person wey go be president,wey go eradicate all this wahala wey we dey face today, come give us a New Nigeria,
Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...
my dear no be only you dey reason that matter ooh, I follow you dey reason the same thing ooh, and wetin dey pain me pass be say we get everything in this country and even if say na bad leadership the punish us like this,we still get powerful Men of God,then make them do something about it, abi the hardship no reach their side,abi the bad leaders don bribe them, wetin make them no fit talk against this bad government,abi man of God det fear politicians, Abi e mean say them no dey powerful enough to stop the bad government,abi them no be true man of God? weting be the problem na e me i no no and I want to know..?
member
Activity: 130
Merit: 10
May 12, 2023, 05:45:00 PM
#23
My people I greet una, I sit-down this evening for my area come dey reason as our naija dey Waka, as things dey spoil everyday, as the number of unemployment for the youths dey increase everyday, fuel price dey increase, insecurities, transportation too dey increase etc,the thing come dey really bother me, But on a second thoughts I come dey reason say God no fit pass through person wey fit be our Messiah? Better person wey go be president,wey go eradicate all this wahala wey we dey face today, come give us a New Nigeria,
Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...
E be true say Naija dey face plenti plenti problem, but e dey important make we stay positive and get hope say betta tins go happen for di future. We all fit do our own part to make Naija beta pass how e be now.
hero member
Activity: 882
Merit: 800
May 11, 2023, 04:24:04 AM
#22
Our country don pass to the seat down dey reason how e go be, if you enter my mind very well e dey me to say make we country get to like 2 to 3 presido based on say every body look towards your people make we see where all this problems dey come from. I see the country as wetin too big for one person to rule and not only that self na one old men dey always rule us, how we think say we country fit better if no reasonable and vibrant young man enter there to lead us. Untill we change our mentality we can never see anything changing in we country.
jr. member
Activity: 86
Merit: 2
April 29, 2023, 04:01:08 PM
#21
The person way supposed come save our country..Dem still use corruption remove am..this our country matter don tire person if you want talk about am you no go finish..na to just dey move.
As long as we dey alive we go survive am..we go sha pass through this hard times.. Nigeria go better
member
Activity: 388
Merit: 30
Reward: 10M Sheen (Approx. 5000 BNB) Bounty
April 29, 2023, 12:17:15 PM
#20
Nigeria Is a great country from onset which she still maintained, the situation we find ourselves is traceable to weak legislation and weak law enforcement. Nigeria need to remove any form of immunity on any political leader as incumbent leader or had led before. The judiciary should be totally independent and not under the control of any politician in the name of money.
To ensure this things become effective, the judiciary , health workers and teachers should be the highest paid civil servant. This will ensure them working in good health lacking nothing that could make them errand boy for politician.
To make Nigeria a glorious nation again, integrity, faithfulness and obedience and equality before the law irrespective of status must be taught with practical examples and reference to men who had made difference through this way of life from child's early days of learning in school.
Political office should be paid as other civil servant, today our politicians fight for the position because it's an avenue to be rich and become popular. There should be a total removal of unnecessary allowance.
Nigerian must not allow politicians use tribal difference and history of bad times make us enemies, they do this so that you can be on their side to achieve their purpose. Let's begin to see ourselves as one. Those who ignite the problem are passing away, so we should not carry this problem as our instead start a new life of the new Nigeria

Nigeria is a great country, we will all live to see the new Nigeria.

With the way things are going, it's better we adopt Blockchain to monitor how Nigeria fund is been disbursed so that snake and elephant won't swallow our money again.
hero member
Activity: 756
Merit: 508
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
April 29, 2023, 09:23:54 AM
#19
One person cannot change Nigeria; just as the slogan goes, "the change begins with you and me,"" but corruption is almost in every government sector and work force sector of the country.
When dey talk about corruption sorry no be only government officials corrupt ooo even the poor masses it come be like say na the blood wen dy move for our bodies. I don come across some of issue dat make me believe say poor people too corrupt, no dy blame government alone we too dy involved. As you talk am say one person no fit change 9ja, na true you talk, and I also agree your statement that said I quote "the change begins with you and me,""  if everyone will believe and practise then things will change.

We don't need to always rely solely on the government for a job; we should probably learn a skill, open a business if we can, and when our business becomes successful, we should also employ others. By doing so, we are also adding value to society. Well, that's just my opinion.
Na true talk becos relying on government na ehm dy bring setback for every youth, we just have to be creative so that we can survive.
sr. member
Activity: 966
Merit: 391
Underestimate- nothing
April 27, 2023, 06:19:48 PM
#18
My people I greet una, I sit-down this evening for my area come dey reason as our naija dey Waka, as things dey spoil everyday, as the number of unemployment for the youths dey increase everyday, fuel price dey increase, insecurities, transportation too dey increase etc,the thing come dey really bother me, But on a second thoughts I come dey reason say God no fit pass through person wey fit be our Messiah? Better person wey go be president,wey go eradicate all this wahala wey we dey face today, come give us a New Nigeria,
Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...
If you're talking about an increase in basic amenities, and I believe that for a while now the fuel price has been decreased as well as the issue of insecurity, and all of this is being done by politicians, the problem is that you can't fully eradicate everything that has been listed rather, things are not getting better, instead, politicians are looking for ways to enrich themselves more, the best advice is to hustle and forget about the government because it has nothing to offer us. if you want to keep looking and analyzing the situation of this country you just get tired.
sr. member
Activity: 546
Merit: 342
April 27, 2023, 05:05:58 PM
#17
Well it's not that God is not helping us here in this country,if not the grace of God,we all would have been a dead person because our leaders are a helping matter at all,them don't if care weather we are alive or dead,God is just waiting for his anger to fully rise and he will destroy the country because what did he not gave to us in this country? We are blessed more than some other developed countries,but look at were we are today because of the bad leadership,...
Nigeria's problem is not only caused by our leaders alone and everyone in this country and I mean every is a sole contributor to this our problems, imagine a country where the whole mindset of every is induce with the fact that without corruption nothing actually moves forward. If Nigeria is to have any hope of changing for the better, it must all start from all of vote
member
Activity: 212
Merit: 12
April 27, 2023, 08:25:01 AM
#16
Well it's not that God is not helping us here in this country,if not the grace of God,we all would have been a dead person because our leaders are a helping matter at all,them don't if care weather we are alive or dead,God is just waiting for his anger to fully rise and he will destroy the country because what did he not gave to us in this country? We are blessed more than some other developed countries,but look at were we are today because of the bad leadership,...
full member
Activity: 1414
Merit: 236
Catalog Websites
April 27, 2023, 03:13:32 AM
#15
Quote from: Belarge
Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
Nigeria go better well well, just relax your mind 4 the tins you are seeing now but soon Nigeria will break into their breakthrough to those that think Nigeria will not work again to be put to shame. What Nigeria is going through today Many developed countries went through the same thing before dey got it right to eliminate the bad leaders that don't want the young ones to erase the errors they have made to accommodate corruption, and not to allow this digital currency Bitcoin not to be legal in the country.
sr. member
Activity: 742
Merit: 366
April 26, 2023, 01:38:17 AM
#14
Op all of us na Nigerian and we be the same so make person put am for mind say him country no go better that person na bad person and him they among the people wey they spoil the country with bad things since him no Wan make good things they happen for naija. As e be like these make person just pray for person wey go do better for these country but I believe say one person  or two people no fit repair wetin don spoil for naija make we just pray for good leaders. If one person fit repair naija I know say they're some of people wey they among the government now and they wan do good but because they no plenty and they no get who go support them, they no fit.
member
Activity: 64
Merit: 17
April 25, 2023, 10:10:34 PM
#13
Op, just like how one player cannot make a football team, that how also one man cannot make or change a country, everyone or majority have to change for the growth of this country and I still believe even if the presidencial election was not a free and fair one, at least we are becoming more United and no longer thinking of selfish interests.
hero member
Activity: 1036
Merit: 675
April 25, 2023, 07:01:59 PM
#12
My people I greet una, I sit-down this evening for my area come dey reason as our naija dey Waka, as things dey spoil everyday, as the number of unemployment for the youths dey increase everyday, fuel price dey increase, insecurities, transportation too dey increase etc,the thing come dey really bother me, But on a second thoughts I come dey reason say God no fit pass through person wey fit be our Messiah? Better person wey go be president,wey go eradicate all this wahala wey we dey face today, come give us a New Nigeria,
Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...
As i see d cry way follo dis ur thread, na d date of creation i 1st luk nd as na 21st u cari create am, i beliv say, at least u suppose dey xperience watin i dey xperience nd dat na a better Nigeria dan a month nd weeks ago wen we bin dey run election matter.

Fuel don drop, naira don strong small evn if na 10 or 20naira strong. Transport don drop by #50 or #100 at least. Money no too hard like b4. Tins dey change my friend, try see am nd appreciate. Na wen u appreciate better u go see better.

I agree wth u say we suppose dey see better way pass dis one nd na still suffer we dey bt, we better nw pass a month ago, i go tell u dat one.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
April 24, 2023, 03:35:53 PM
#11
God no dey involved himself for politics matter so make we no dey bring God inside.
My broda, the thing tire persin sef. Nor be for only politics matta sef. Abi you neva see where owa local coaches dey give post match press talk. Dem must put God inside the small winning wey dem achieve. Nor be sey e dey bad to dey put God name for matta but make e be sey na when journalists ask dem questions wey centre around God. E dey hard for abroad make coaches dey do am. Abi una dey hear coaches give God glory for winning a match for abroad?
full member
Activity: 798
Merit: 134
April 23, 2023, 06:35:09 PM
#10
Brotherly, na we we be our problems, even God Himself have given us power to vote the right person but the thing come dey our hands we come dey apply greed join onto we need this person to rule based on say him na my community person knowing too well say  him no fit rule us, or say na party A we go vote in there but internally we know say party A no dey credible and capable to rules but since we know say na our party we go try all best to put am there without knowing say na our future and our children future we dey toil with. See, God no fit fly from Above all less me and you to make am happen.
member
Activity: 742
Merit: 30
April 23, 2023, 04:31:41 PM
#9
The problem wey de be say, the change wey we de find na from us e go start, if we change our way of doing things, we go see change for this country. Our leaders no fit do am only them, them need us to help dem arrange the country but tribalism and religious differences wey we carry for head no go allow us see road to think better, but once we dedicate ourselves to change, the country go beta.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
April 22, 2023, 03:53:29 PM
#8
My people I greet una, I sit-down this evening for my area come dey reason as our naija dey Waka, as things dey spoil everyday, as the number of unemployment for the youths dey increase everyday, fuel price dey increase, insecurities, transportation too dey increase etc,the thing come dey really bother me, But on a second thoughts I come dey reason say God no fit pass through person wey fit be our Messiah? Better person wey go be president,wey go eradicate all this wahala wey we dey face today, come give us a New Nigeria,
Abi e still mean say Nigeria sef no go fit better again?
my people how una see this matter, abeg make we follow shook mouth put...

Omo Naija matter don tie big wrapper with gele join put body, dress up with headtie and wig put together  come carry hangbag dey waka for road. Na so we see am so o. The issue of corruption don too much for we country. Virtually all parastatals  is in one way or the other infested with the corrupt leadership, coupled with staff who in one way or the other know the activities of the various bosses  corrupt attitude and would want to remedy the situation in getting their ways too.

Like I always say, the system here in Naija needs
total overhauling from the top to bottom. We need new minds, new intellect's and vibrant  leaders void of corrupt traces in their profile.

It is not a thing of waiting for God to give us a Messiah. The leadership system was approved of God to man make sure man has a system working in other for the benefits of all. Here we are still struggling with the system bringing in bad leadership to lead the affairs of man in the name of government. Not just government but a corrupt system of government. The opportunity we had in the just concluded election was robbed of by the power that be  in favor of their corrupt practices and continuation of their bad governance.
This is how the situation has been and it would continue till we sit up and take the bull by the horns.
Pages:
Jump to: