Pages:
Author

Topic: Nigerian church goes crypto, launches kingdom coin (Read 183 times)

hero member
Activity: 952
Merit: 824
Livecasino.io
Like this dem don already list de coin and trading don start for pancakeswap.... My country people how una see this mata dis wan wey our own church don dey put hand for cryptocurrency?

This one na total waste of time and a pure misplacement of priority. There is  nothing innovative about it. What is the difference between donating Naira and the so-called, "provide monetary aid to missionaries in rural areas, build shelters for the homeless, and sponsor missionaries and provide a standard System that satisfies every financial Kingdom’s needs." as they have stated. Will they not convert it back to naira? It is just a subtle way to milk the congregation of their hard currency. Soon you will hear announcements like, "you can send also pay your tithes with the kingdom coin using the app". Well, all I know be say the pastor or whoever dey in charge of the church don cash out big time.
jr. member
Activity: 58
Merit: 1
Soil.co - Earn USDT/USDC
Cryptocurrency is really the future; it's just that the old leaders don't really know the present-day trends and technology, which is why they keep on frustrating all attempts made by the young population in cryptocurrency investments.
hero member
Activity: 812
Merit: 560
Quote
Our mission at Kingdom Coin is to create a decentralized digital currency that serves as a legal tender for the Christian community. Our goal is to leverage the power of blockchain technology to provide secure and reliable financial transactions to support our community’s needs. We aim to use Kingdom Coin to provide monetary aid to missionaries in rural areas, build shelters for the homeless, and sponsor missionaries and provide a standard System that satisfies every financial Kingdom’s needs.

Nigerian Abuja-based church House of Salem International Ministries don launch their own cryptocurrency called kingdom coin on de 1st of May, 2023. According to dem, kingdom coin na decentralized blockchain with many integrated features like web-3 wallet, P2P trading, launchpad, staking and fiat banking features.

Kingdom coin don also promise to sponsor kingdom projects like support missionaries, build shelters, do charity and even sponsor outreaches and crusades.

Like this dem don already list de coin and trading don start for pancakeswap.... My country people how una see this mata dis wan wey our own church don dey put hand for cryptocurrency?

https://guardian.ng/news/church-launches-kingdom-coin/

When i come across this article, i first asked myself that what's the correlation between church and crypto projects, are they organizing such to fund money for the development of the church and it's members or for the interest of the overseer of the church to have an alternative source of income to himself since church establishment today is now believed to be one of the ways people use to make business because it involves having a large congregation that they can task on a particular aspect and they will key into it in obedience to the kingdom and religious beliefs.
hero member
Activity: 700
Merit: 541
Top Crypto Casino
I nor dey like any project when dey involve religion inside. If you're building a project then build it based on what the project/you have to offer not because you feel you can carjor those followers of that religion.
If something should go wrong with this project; let's assume the project rug pulled the victims won't blame i ton that particular church instead the whole christain federation would be the one to recieve the backlashes. It is quite obvious that this project won't last in the crypto space, and I also feel like there's a plot behind this project.

Although, this is not the first religion based token I have seen many of them but this is the only on eto have associated themselves with church.
there was one I saw back then while I was scrolling through the bounty section to see project that came up during bitcoin's early stage and i saw this religion based project that caught my attention. [BOUNTY] Jesus Coin Bounty Campaign - The quickest way to redemption and profit
hero member
Activity: 574
Merit: 627
Like this now, true true church dem don turn full business, and them no even want make eh be like say dem miss 4 any part of d trending way they happen for the world say nah means to carry make money. 

Diz 1 now nah another means way dem wan use collect money from both their members and people way dy outsider say dem get coin and d coin no be just for d church alone say dem fit carry the coin do other things. And wen some people just hear smal thing about coin and charity plenty people go wan enter since nah to help people way really no get helper, make we just they watch and see nah watin the news go bring next. Maybe we fit see the coin 4 top 100 tomorrow we never can tell.
sr. member
Activity: 504
Merit: 421
Top Crypto Casino
To say projects dem dey pancakeswap no means say e go good make men dey make am investments, personally I dey try avoid Nigerian project because dem no dey straight forward. Dem too dey get coma, anything wey involve pastors and cryptocurency na scam e dey always ends as we dun get dem plenty before abi una dun forget zugacoin wey promise investors heaven and earth. Make pastors no dey deceive their members as e no make sense. Nigerians too dey believe in their pastors and na were there problem starts from.
Everybody get him own thoughts sha... Personally I no go fit invest my money for this kind project and e no get anything to do with say na because na Nigerian project. Nigerian too dey do very well for de crypto space and example na fedibtc by Obi Nwosu, I just dey folo de project, nothing like presale, dem just dey build de project.

How di website dey? Or is it app? Can someone drop di link of the kingdom coin?
I bin intentionally no add am to my post because I no wan piple to dey reason say I dey promote or support de project but since you dey ask for am, dis na there Twitter handle de website address dey their profile.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Kingdom weti? Coin. Jesus Christ. Who be di programming engineer that create di coin for dem. 4 dis korokoro eye nai dem won scam pesen 4 dis world? Nawaoo. How di website dey? Or is it app? Can someone drop di link of the kingdom coin? Omo di mata weak me I no lie. Which means na dat coin every member dey use dey pay tithes, offering and seed faith. Let di church people first use am before every oda pesen test if u dey interested.
My warning bi sae make everyone here be careful of all those Ponzi schemes. Egberifa oo iya.
hero member
Activity: 896
Merit: 584
BTC, a coin of today and tomorrow.

This is a secure way to make money from the members of the congregation. Especially if they force the members to buy the coins in order for them to pay their tithes. Quite a use case I guess but yep this is a good project to invest if the church is indeed big - like they said its the Holy Grail of Cryptocurrency.  Cheesy

Many of the congregation will follow this kingdom coin once this is successful. Yep you can only get inside the kingdom once you pay the entrance fee with kingdom coin. 
This wan go be the loudest scam and since na something wey dem use God package. My people no go look back invest. And the coin go be hold ghost coin, if you no buy no annoiting.

And when them wan cash out big, the pastor go prophesize say them see Kingdom coin climb $10 by next week, everyone go rush buy and dem go dump the coin Grin
Na so dem go dey pump and dump the shit coin on members
legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Kingdom coin don also promise to sponsor kingdom projects like support missionaries, build shelters, do charity and even sponsor outreaches and crusades.

Like this dem don already list de coin and trading don start for pancakeswap.... My country people how una see this mata dis wan wey our own church don dey put hand for cryptocurrency?

To say projects dem dey pancakeswap no means say e go good make men dey make am investments, personally I dey try avoid Nigerian project because dem no dey straight forward. Dem too dey get coma, anything wey involve pastors and cryptocurency na scam e dey always ends as we dun get dem plenty before abi una dun forget zugacoin wey promise investors heaven and earth. Make pastors no dey deceive their members as e no make sense. Nigerians too dey believe in their pastors and na were there problem starts from.

Nigeria police supposed dey arrest this men as na dem be the real yahoo boys. All this charity project na basically scam to my knowledge, if you wan do charity, run am and no dey bring investments dem inside. Wetin the pastors dey use the money wey dem dey get for offering do, abi those one never do dem to use do the projects. Sha na the members I go blame because na dem dey give all this so called men of God opportunity to dey scam dem. Abeg make we dey avoid all this nonsense them wey dey call demselves cryptocurency and only invest in real ones wey get better things dem dey work on.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
I wouldn't say this na good initiative by the said church because I know how em go be like in the future "getting rugged pulled". If we all go fit remember how a bishop of a church take launch em own coin wey be Zugacoin few years back, wey ended to be scam give everyone(church members and Naija people). Have we asked ourselves wetin don be of the coin since then? Na exactly like this wey em take start em own by having good initiative and promising making millions of people riches if they invest in the coin "Zugacoin".

Wetin I wan talk be sae, make we no think sae because na church get the coin, em go d legit and em worth investing into. make we no fall into am, make we also tell others(friends and families) to stay away from the kingdom coin to avoid stories that touch the heart tomorrow.

The no d do investment base on sae I know the owner of the coin or na soso church get am, so no need to worry about am. Na even when to worry most because when gbenke(bad thing) go happen na you go carry the lost investment for your head no be anyone else. So make we d mindful of the altcoins to invest in. No be all altcoins go do well, probably make we stay away from newly created  altcoins. Na my opinion be this kingdom coin mata
hero member
Activity: 728
Merit: 512
Kingdom coin don also promise to sponsor kingdom projects like support missionaries, build shelters, do charity and even sponsor outreaches and crusades.

Like this dem don already list de coin and trading don start for pancakeswap.... My country people how una see this mata dis wan wey our own church don dey put hand for cryptocurrency?

https://guardian.ng/news/church-launches-kingdom-coin/
The kind  business way dey this region thing eh, you go wonder if them dey really use am please God abi na just for selfish gains. Of you look cef, the coin go grow via but, e go be within there church system. The way them go carty incorporate am eh, e go shock you say, them go brain wash people to see reasons why them must buy the coin, just like the way tithe be and them go back am up with scriptures as nothing way no dey bible.
Abeg, make them pack one side with all these there formats. Anyway, na within there members shah but, e no go shock me say, other churches go soon adopt am. Na there way, one start, the others follow.
Most of the acclaimed churches we get today nah just business ventures bearing churches to escape from paying tax as per nah religious organization so why government go task Dem. And the unsophistication of plenty christian members in searching the scriptures for themselves to know directly from God wetin really dey obtainable for this Christianity na part of the problem why dis pastorz dey easily manipulate Dem by interpreting any part of the bible anyhow it suit them interest. Bari go hep us sail through shaaa.
full member
Activity: 770
Merit: 180
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Quote
Our mission at Kingdom Coin is to create a decentralized digital currency that serves as a legal tender for the Christian community. Our goal is to leverage the power of blockchain technology to provide secure and reliable financial transactions to support our community’s needs. We aim to use Kingdom Coin to provide monetary aid to missionaries in rural areas, build shelters for the homeless, and sponsor missionaries and provide a standard System that satisfies every financial Kingdom’s needs.

Nigerian Abuja-based church House of Salem International Ministries don launch their own cryptocurrency called kingdom coin on de 1st of May, 2023. According to dem, kingdom coin na decentralized blockchain with many integrated features like web-3 wallet, P2P trading, launchpad, staking and fiat banking features.

Kingdom coin don also promise to sponsor kingdom projects like support missionaries, build shelters, do charity and even sponsor outreaches and crusades.

Like this dem don already list de coin and trading don start for pancakeswap.... My country people how una see this mata dis wan wey our own church don dey put hand for cryptocurrency?

https://guardian.ng/news/church-launches-kingdom-coin/

Why not, if not. I like as them launch their own coin. After all it is not against the law of God and man to do something daring and of benefits.

Sometime back we witness how the Islamic coin was launched. Am not saying this is religious disparity, am saying everyone is welcomed to partake of the technology of the times. If social media Twitter can be linked with Doge coin, why should even a football club or even a beer barn or liquor store not launch their coin?

More than just launching these coins should also be the consideration of market volatilities taking its toll. Will it crash over time, or remain stable for long like Bitcoin?
Only the strongest will survive finally.
full member
Activity: 364
Merit: 220
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Kingdom coin don also promise to sponsor kingdom projects like support missionaries, build shelters, do charity and even sponsor outreaches and crusades.

Like this dem don already list de coin and trading don start for pancakeswap.... My country people how una see this mata dis wan wey our own church don dey put hand for cryptocurrency?

https://guardian.ng/news/church-launches-kingdom-coin/
The kind  business way dey this region thing eh, you go wonder if them dey really use am please God abi na just for selfish gains. Of you look cef, the coin go grow via but, e go be within there church system. The way them go carty incorporate am eh, e go shock you say, them go brain wash people to see reasons why them must buy the coin, just like the way tithe be and them go back am up with scriptures as nothing way no dey bible.
Abeg, make them pack one side with all these there formats. Anyway, na within there members shah but, e no go shock me say, other churches go soon adopt am. Na there way, one start, the others follow.

Anyway na normal thing this days  to see say churches de enter into different business ventures. The only wahala be say, most time na the leader of the Church name, dem de take open the businesses, meaning say na the pastor private business, but members no fit know, because na dem money im de take fund the business. But if the church go de transparent for the business, me I go support the idea of them going into cryptocurrency business. At least the business go de generate income for them.

But wetin I don learn here for this thread as a new person wey want to enter bitcoin be say e de possible, for people to create dem own coin. I de reason before now say na only bitcoin de create dem coin. Na im make dem call am decentralized blockchain?
hero member
Activity: 532
Merit: 508
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Well, what my opinion is in this case is that it's really a good development, but that's if they can maintain the vision of that project and never allow it to vanish into thin air just like other altcoin projects will do, and that might happen after people have invested their money into it. I just hope it doesn't happen that way.

I am not against that idea as long as it is not just for some selfish interest; after all, Christianity is supposed to teach believers how to also excel in life with good ideas. I still remember that the richest man in the Bible was a good servant of God.
sr. member
Activity: 560
Merit: 418
My brother e good some how for ear oh but them go really use am preach and praise God? Or them go only use am as business strategy for this contri?
Me I no too like the way this church dy go about this mata abeg, for our contri anything wey go bring moni well well we go do am no mata what. And I feel say this one fit be another means to drag some of this mago mago boys (A.K.A Yahoo Boy) come church, no be to do God work but to get funds from them to expand their ministry.
Na my take be that.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Quote
Like this dem don already list de coin and trading don start for pancakeswap.... My country people how una see this mata dis wan wey our own church don dey put hand for cryptocurrency?

The thing os that, crultocurency os not game or a tool for religious or fraternal tools, so in my one view, both the kingdom coin and fhe collapse zuga coin projects are all aimed as means to absorb members though cryptocurrency since the church now knows that there is a lot possibility in the cryptocurrency market.

A pastor diving into cryptocurrencies projets is not more or less he need alot of thithingsat get it up and going but spiritually may become. XYZ with loads of reputation challenges.
hero member
Activity: 896
Merit: 653
Kingdom coin don also promise to sponsor kingdom projects like support missionaries, build shelters, do charity and even sponsor outreaches and crusades.

Shah, looking at the reasons wey they outline above, true true na better reasons oh, but only if them go stick to there words, and no be say when the value of that coin don grow now, one bishop or deacon go con wan embezzle everything to himself all as a result of greed.
But however, this is a very good development, as such will drive a whole lot of people into knowing about Bitcoin/ ceyptocureencies, how it works and possibly considering a blockchain career by the youths of that church
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Always Act Smart and Play Safe With Your Funds
First I have to say is a good initiatives by going digital world. But my Major concerned is that can they really managed the coin?
Creating and listing a token is very easy but is how to secure their token from hackers and other attack that may come when the tokens start againing momentum because I know too well members wouldn't mind putting all they have in that project having the mind that since is from church or our church it's a reliable coin to invest. And again have they also consider the implications if the tokens or coin fails because whatever that happened to coin actually affect the church since christian body's may fully devote their time to put huge resources in that coin.

Well, my advise to them is that the members should try their best not to put all trust in that coin because this is cryptocurrency and anything might happened along the line that may bring a enemity across the body's.
hero member
Activity: 2870
Merit: 612

This is a secure way to make money from the members of the congregation. Especially if they force the members to buy the coins in order for them to pay their tithes. Quite a use case I guess but yep this is a good project to invest if the church is indeed big - like they said its the Holy Grail of Cryptocurrency.  Cheesy

Many of the congregation will follow this kingdom coin once this is successful. Yep you can only get inside the kingdom once you pay the entrance fee with kingdom coin. 
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108

Jump to: