Pages:
Author

Topic: Nigerians effort on cryptocurrency - page 2. (Read 236 times)

member
Activity: 225
Merit: 64
June 05, 2024, 02:56:36 PM
#1
https://en.m.wikipedia.org/wiki/Cryptocurrency_in_Nigeria
Wow it's very impressive.
Nigeria dey number three for global ranking for cryptocurrency and number one for Africa. Omo Nigeria no dey carry last at all though for 2017 the Nigerian central banks come order other commercial banks for Nigeria to stop all cryptocurrency transactions but that one no still kill the pressure wen Nigeria get for this this cryptocurrency. And Nigeria archive this feat after the 2020 survey wey account 32% of Nigerians wey dey use cryptocurrency with the total amount of 400 million dollars transactions. And up till date we still dey active na that effort naim come reward us with this Nigerian local board wey fit allow us write for our own language and discuss freely about wetin dey happen within us without foreigners knowing all about our country own privacy, nice one for us abeg.
Pages:
Jump to: