Author

Topic: One of the best Coin to invest in now ( you can't afford to miss it) (Read 145 times)

sr. member
Activity: 476
Merit: 276
My fellow country people I greet ona. e get waiting I observe I come say make share am here,  I know some people fit don observe am too but I wan share to people wey never observe am and no be by force to do am but if u like am to no wahala.
The thing na this Coin wey them dey call Dogecoin I observe say time to come this coin go dey very great and if you check e don dey rise so I go like us to invest now wey e still dey cheap,  after now e go dey very hard to afford so make we take advantage now.
OP just like they said this topic should be move to altcoin discussion Chanel and also I go advice you say make you know they chook eyes for altcoins or to they even talk about am as an alternative for investment because you no be investment advisor and secondly the only coin way we sabi and trust na only Bitcoin.

And also you go they very careful because you still be a beginner so that you no go fall victim of altcoins because them know they advisable to invest.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
Em get so many coins wey d do well for price currently for cryptosphere not only Dogecoin. If we all begin to the mention the ones wey we don invest in and dem d do well, you sure sae this forum go contain them all. You see as investment for crypto d so, the risk wey d on am no be here. You go fit invest for one altcoin today, tomorrow d price don fall yakata and you go begin to the imagine no be the altcoin wey you invest certain time wey d do well for price.

Wetin I wan talk be sae, no give peso assurance sae a particular coin go do well cos you no know wetin go happen to that coin tomorrow. remember sae, we just d invest on altcoin our own risk and anything go fit happen and your money don walker be that.

In case you don forget crypto market d unpredictable. No too gum body to a particular coin wey go make you to the hype am. Em be like altcoin investment never do you small dutty.
sr. member
Activity: 546
Merit: 342
My fellow country people I greet ona. e get waiting I observe I come say make share am here,  I know some people fit don observe am too but I wan share to people wey never observe am and no be by force to do am but if u like am to no wahala.
The thing na this Coin wey them dey call Dogecoin I observe say time to come this coin go dey very great and if you check e don dey rise so I go like us to invest now wey e still dey cheap,  after now e go dey very hard to afford so make we take advantage now.

I no go lie I never too follow doge coin but if there is any altcoin for the market wey I go like invest my money put e go be solanà coin and am very sure everybody go don see the massive growth wey this coin get since I noticed am early this year. At the beginning of this year Solana coin been dey very low as 20k in naira but as of now their is an increase of x3 and I believe it's still pushing maybe even reach up to 150k by next year.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
I read observation from Charles-Tim, say dis topic suppose move to altcoin discussion, I no understand, I de feel say as we de discuss bitcoin matter for here say we still fit discuss Altcoin matters for here too? Unto say all of dem na cryoto matters, I think say we suppose discuss am, unless say di particular topic get issues, like as person don start similar thread.
This topic perfectly fit the local board. I did not even report it. What I mean is that the OP first created the topic on English board which you can see with the ninjastic link that I posted above. I reported the topic to be moved to altcoin discussion, I mean the first one he posted (on English board) that was later deleted. OP later translated it to Pidgin and posted it in local board. There is nothing wrong about this thread, we can discuss about any altcoin.

Thanks for di clarification, I wondered because I know say you get good intentions for our local board. Na me no take time peruse wetin you talk well, as dem delete di post OP for just let am rest, instead of resurrecting an back to our local board. Anyway I hope say im done learn somethings from dis im thread about how to construction im post, as a newbie wey never get experience, im no suppose to de give sensitive advice like dat.
hero member
Activity: 938
Merit: 605
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
My fellow country people I greet ona. e get waiting I observe I come say make share am here,  I know some people fit don observe am too but I wan share to people wey never observe am and no be by force to do am but if u like am to no wahala.
The thing na this Coin wey them dey call Dogecoin I observe say time to come this coin go dey very great and if you check e don dey rise so I go like us to invest now wey e still dey cheap,  after now e go dey very hard to afford so make we take advantage now.
OP I understand you are not a professional and you giving people a crypto professional advise on what altcoin they should instantaneous invest into. That's not fair and risky not only for those that will take this advise and put it to immediately action but also you op as all blaming fingers would be directed at you should anything goes south. Don't forget that's an altcoin.

It would have been preferable you had made the post  appear in a way that suggests that you are only bringing in an altcoin idea you think might do well in the future and that any person that feel interest should also do their own research about it and think of the next action to take based on how they also observe it. Instead you make it sound so sure and that investors should troop in immediately and invest before they miss out.

My candid piece of advise to anyone is that, if you have to invest in altcoin invest a very amount that won't hit you hard if it happens that you lose it, and always DYOR.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I read observation from Charles-Tim, say dis topic suppose move to altcoin discussion, I no understand, I de feel say as we de discuss bitcoin matter for here say we still fit discuss Altcoin matters for here too? Unto say all of dem na cryoto matters, I think say we suppose discuss am, unless say di particular topic get issues, like as person don start similar thread.
This topic perfectly fit the local board. I did not even report it. What I mean is that the OP first created the topic on English board which you can see with the ninjastic link that I posted above. I reported the topic to be moved to altcoin discussion, I mean the first one he posted (on English board) that was later deleted. OP later translated it to Pidgin and posted it in local board. There is nothing wrong about this thread, we can discuss about any altcoin.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
Many altcoins go look promising to buy now, especially as dem baba, wey be bitcoin, de enter bull run, but di matter be say wetin go happen to most of di altcoins, when bitcoin enter bear run, many of dem no go fit to survive. So di bottom line be say make we de shine our eyes well before we make altcoins decision, because most of dem no get di guarantee wey bitcoin get. Personally if I wan put money for any crypto wey no be bitcoin, na ethereum e go be, because from my observation na im near bitcoin small.

I read observation from Charles-Tim, say dis topic suppose move to altcoin discussion, I no understand, I de feel say as we de discuss bitcoin matter for here say we still fit discuss Altcoin matters for here too? Unto say all of dem na cryoto matters, I think say we suppose discuss am, unless say di particular topic get issues, like as person don start similar thread.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
Op Shabi you know say dem dey give tag if any member dey use insultive words for this forum against another member? So make you nor do am again because those wey dey burst account dey always observe newbies them. The doge coin project looks very promising and since elon musk patronized the coin, the market has been experiencing a great amount of adoption just that the price still dey very low but naim good pass for adoption by this kind of time for those wey dey interested in altcoins because I nor dey put money for altcoin, I prefer to just dey accumulate more for my BTC wallet than to put for altcoin because I no wan hear story that touches the heart.
hero member
Activity: 1008
Merit: 702
I was looking for this altcoin discussion thread where you can plug your opinion because I don't know if creating a new topic is worth it. Sha anybody wey find the link fit paste am below.
There's no need to create an altcoin dedicated thread because we already have an exiting thread created by BrainBoss: Altcoins Speculation thread: What projects are you observing to invest & why. Since op is newbie, it's very likely he didn't know about it and from your reply, it's obvious you're not aware of the thread too. So that's it and I would like us to be using it to speculate on altcoin related projects. Maybe I'm going to bump it so that many users can get to see it.

I followed your link to that post that was created about altcoin discussion before, I was surprised to see that I have engaged in posts there before for quite some time now. The thread has been quite for long now that is why many people don’t know about it. It will be best if bumped again. For reason like this is why we want sub-boards in this local board, so that all topics will have their sub-boards for discussion instead of generalising and posting everything here. Vital informations can easily be missed without this sub-boards.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
I was looking for this altcoin discussion thread where you can plug your opinion because I don't know if creating a new topic is worth it. Sha anybody wey find the link fit paste am below.

There's no need to create an altcoin dedicated thread because we already have an exiting thread created by BrainBoss: Altcoins Speculation thread: What projects are you observing to invest & why. Since op is a newbie, it's very likely he didn't know about it and from your reply, it's obvious you're not aware of the thread too. So that's it and I would like us to be using it to speculate on altcoin related projects. Maybe I'm going to bump it so that many users can get to see it.
member
Activity: 364
Merit: 89
Reward: 10M Shen (Approx. 5000 BNB) Bounty
My fellow country people I greet ona. e get waiting I observe I come say make share am here,  I know some people fit don observe am too but I wan share to people wey never observe am and no be by force to do am but if u like am to no wahala.
The thing na this Coin wey them dey call Dogecoin I observe say time to come this coin go dey very great and if you check e don dey rise so I go like us to invest now wey e still dey cheap,  after now e go dey very hard to afford so make we take advantage now.
Omo you get mind oo to dey recommend coin wey no be Bitcoin for a local board like this. Is this really a financial advice? Mind you it is not advisable to tell people to go and buy alt coins because you will be held responsible if anything goes wrong. I know you have good intentions but you see anything like investment there is nothing like family and friends there. I will advise you that next time you are doing something like this add #NFA at the end of it, so that you won't be held responsible for any potential loss suffered by people who chose to follow your recommendation. I will also advise you to use the appropriate place meant for alt coins discussion as the the coin you are  talking about is an alt coin.

You no go settle down read something,  you go just dey talk rubbish with ya mouth, you know see were i say no be by force? See how you settle down dey talk nonsense I think you need medicated glasses to help you read well without skipping some words and sentence. 
sr. member
Activity: 476
Merit: 316
Get $2100 deposit bonuses & 60 FS
Op, for your safety no they tell people to invest in crypto so that if the investment goes wrong they no go hold you say na you make why they put their money for such a thing. And they always they add "is not a financial advice" anytime you dey pass something like of this nature. wey thing altcoins don do people for life, I no dey like invest for altcoins make I no lose my money, na for Oga Pata Pata "Bitcoin" I dey like to put my money and make something no happen to my investment.
sr. member
Activity: 448
Merit: 351
My fellow country people I greet ona. e get waiting I observe I come say make share am here,  I know some people fit don observe am too but I wan share to people wey never observe am and no be by force to do am but if u like am to no wahala.
The thing na this Coin wey them dey call Dogecoin I observe say time to come this coin go dey very great and if you check e don dey rise so I go like us to invest now wey e still dey cheap,  after now e go dey very hard to afford so make we take advantage now.
Omo you get mind oo to dey recommend coin wey no be Bitcoin for a local board like this. Is this really a financial advice? Mind you it is not advisable to tell people to go and buy alt coins because you will be held responsible if anything goes wrong. I know you have good intentions but you see anything like investment there is nothing like family and friends there. I will advise you that next time you are doing something like this add #NFA at the end of it, so that you won't be held responsible for any potential loss suffered by people who chose to follow your recommendation. I will also advise you to use the appropriate place meant for alt coins discussion as the the coin you are  talking about is an alt coin.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I remember I reported your topic to be moved to altcoin discussion, but it was deleted:

https://ninjastic.space/topic/5476186

After it was deleted, you translated it to Pidgin and post it on local board.

There is no one that will not know doge on this local board.
hero member
Activity: 1190
Merit: 901
Livecasino.io
The thing na this Coin wey them dey call Dogecoin I observe say time to come this coin go dey very great and if you check e don dey rise so I go like us to invest now wey e still dey cheap,  after now e go dey very hard to afford so make we take advantage now.
I was looking for this altcoin discussion thread where you can plug your opinion because I don't know if creating a new topic is worth it. Sha anybody wey find the link fit paste am below.

As for the matter at wey you don bring up so. I feel say everi man get him own altcoin wey dey their mind to invest in and na different strategy dey involved. All in all sha, if e nor be bitcoin e nor fit be like bitcoin. Remember na only money wey fit lose and e nor go shake you na wetin u suppose use take invest.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Yes this coin go make wave in the future and we Don talk dis matter for Altcoins Board. And for now the coin e dey below one dollar. If any one want to diversify their investment, it is good to also invest in Dogecoin because the future of that coin e dey promising. And many of us in this naija we no dey invest in altcoins for the fear say the coin go collapsed orne no go go forward. And na true true if you invest in this Dogecoin you go wait for years before im reach were u fit like. Remember di coin e never reach one dollar. im still dey 0.08312 before it will reach $1 it is not even next year.

But this is the best time to invest in this Dogecoin so that whenever it rise up you can make your profit. But make sure you invest with it , with the money that you will not use it for years oh. Invest wisely.

Jump to: