Pages:
Author

Topic: Please, let's stop painting Nigerians bad on BTT - page 2. (Read 543 times)

hero member
Activity: 1162
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.
OP i was thinking if there is a beef going on between Nigerians here on this board when i saw this headings of yours and that was what got me attracted to reading your post here and unfortunately, it was very far from my thought. It baffles me how OP keeps complaining about this issue after knowing fully well the what Nigerians are always upto.

Of lately,  i came across a post on scam accusation board  and i was looking at the  profile  and how it got here. It pisses  me off that the rift was between two Nigerians.

Are you serious about this? Has it gotten to this extent. Lately I have not been active in our local board. Wetin com bring beef come na?
Hope say the people involved don settle.
You dey talk of scam accusation abi reputation. I never see Nigerians appear for scam accusation before. Can you send the link here. I cannot find anything of that in the scam accusation board.

People dey praise us here and we get reputable members for here too, abeg make we dey slow down how we go dey open body for oyibo make e no for backfire later.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
OP i was thinking if there is a beef going on between Nigerians here on this board when i saw this headings of yours and that was what got me attracted to reading your post here and unfortunately, it was very far from my thought. It baffles me how OP keeps complaining about this issue after knowing fully well the what Nigerians are always upto.

Of lately,  i came across a post on scam accusation board  and i was looking at the  profile  and how it got here. It pisses  me off that the rift was between two Nigerians.
hero member
Activity: 1162
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.
Please, let's stop painting Nigerians bad on BTT
As I see this title I happy. Although wetin I been expect for the body no be wetin I see.
For the ChatGPT of a thing, I no believe say Nigerians dey use am because we dey hardworking. Anybody wey dey use am, e concern the person till forum go get rules for the matter.

My major concern na the ones wey go dey paint Nigeria and Nigerians bad for politics board. I dey personally counter those ones.
For bitcoin discussion you go see, I started accepting business post,  fish farming with bitcoin, filling station with bitcoin, the whole thing don deh plenty abeg.

Make we dey try dey careful, just go reputation board for the bought account accusation. You go see how person even try to translate pigin, but the app fail am well well.
Eyes don dey on us, make me try coordinate abeg...
Na small small dem dey use catch money. Forum no be MMM, e no dey crash, forum dey...
legendary
Activity: 2184
Merit: 1302
Playbet.io - Crypto Casino and Sportsbook
Also make we stop all this Bitcoin got me this or dat or accepting of Bitcoin stories them wey we all know say na lie, before I been dey overlook am but now but I encourage every Nigerian should attack whoever they see lying about the use of Bitcoin in the country. See eh when this men go find out say na lie we dey do since, we go lose every credibility. Me I no dey normally write for Bitcoin discussion so I no dey see those threads but abeg as una dey see am make una question the users to prove the authenticity of those claims abeg.
I no know say you sev dey see am oh, the thing dey vex me like crazy, i fit understand if one or two persons post am and e fit dey believable, but the matter don turn to regular posts from Nigerians these days and the thing come even dey embarrassing for other good people wey be Nigerians. If you no start any business wey you don dey accept Bitcoin, or if Bitcoin no help you get anything, abeg why you go they lie, it is demeaning and people wey they do am make dem stop abeg. Everybody don dey know say na all lies, yet some people are still writing more lies, make una no dey make shame catch other Nigerians abeg. Bitcoin topics choke, discuss other things wey make sense, normally person no even suppose dey lie for online forum like this, e no show class at all.
hero member
Activity: 798
Merit: 702
@EarnOnVictor I gve u maximum 4 diz thread, one thing nah to notice something another thing nah how you carry pass the information, D way you carry give out the advice to the people way dy use AI sweet me,  nah the best way. dem, them self way they use the AI generated text sabi them self, you no need call their name, eh they 4 dem now to take the advise serious or dem continue to dy do watin dem dy do until the law catch dem up (which go dy very bad)

Dem just they abuse the use of the ChatGPT eh get other purpose way person fit carry ChatGPT do, like to carry am do research work etc... I no they in support of the AI, becuz of d way dem they abuse am here 4 d forum.
hero member
Activity: 1288
Merit: 504
My pipo, we be gud pipo normally o, I no see una abi mak I say us (mak e no b lik say I commot myself inside), we no bad lik dat bt e get som kind ways way we dey over do nd we no dey do well. I no go evn talk abt plagiarism becus, d pipo way dey try am dey reciv am hot-hot.
Where matta dey b say, som kind lynus way pipo dey drop here eh, e dey dirty d place.
Mak we try clean am up small, we better pass lik dat.

Anode tin b say, no b evry evry we go cari pour 4 here. Sometimes, u go try think am say, hw dis we pipo go tak see us, no b our own bad pass na. Anoda one na hw we cari wahala, katakata nd suffer head put 4 front. No bodi dey pity anybodi 4 here o. Any day u enta, u go collect. Mak we try dey do well nd lift d name of we nation commot 4 portor-porter.
legendary
Activity: 1106
Merit: 1372
If you dey careful to read piple comments here in di board, you go see 4rom recent rank up Sr. Members below Ranks e get many plagiarism comments, I don see some of dem in di Hangout thread. Who been dey always dey make comments there na plagiarist im/she bi. Den anoda thing wey I go tok be sae, di newbies nai bi anoda whahala be dat, dem just dey post anyhow. Even as u don tok am like dis, those newbies e no dey hear word. Dem day do weti dem like.
hero member
Activity: 1022
Merit: 625
Watch&Pray.
Also make we stop all this Bitcoin got me this or dat or accepting of Bitcoin stories them wey we all know say na lie, before I been dey overlook am but now but I encourage every Nigerian should attack whoever they see lying about the use of Bitcoin in the country. See eh when this men go find out say na lie we dey do since, we go lose every credibility. Me I no dey normally write for Bitcoin discussion so I no dey see those threads but abeg as una dey see am make una question the users to prove the authenticity of those claims abeg.

Normally when I been check the topic of this thread na this matter wey I been think say Op talk about but thank God say @Boss still talk am here so I go talk wetin dey my mind now. Normally too much of everything no good and when lies dom plenty person no go even know when you dey serious or when you dey talk truth again, we Dom too abuse dis hustle and e don cast so make people no dey make Dem see us finish abeg, if dem attack them now e go be like say person want anybody downfall but no be so make we just try do the right things or probably get better proof to show say you really do wetin you claim say you use Bitcoin do. And as for the attack wey @CrytopreneurBrainboss talk say make we attack anyone wey lie big fat lie, I no sure say na the best thing to do rather I go encourage us to Waka pass the thread so that e no go make any sense to person wey drop am.
legendary
Activity: 2478
Merit: 4341
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
You will be surprised that some of these people are even more brilliant and vast than those that write well by themselves. But laziness and trying to cheat and outsmart everywhere they find themselves make them do it.

Let's stop the selfish and I-don't-care attitude that has cost us and our country so much pain.

Thanks!

Wetin dey there for writing wey worth to go use AI dey generate your posts. See eh, writing in this forum just need experience. No dey stress yourself much, topic plenty to talk in and anyone wey you no sabi, let am go but go research on that topic and get yourself familiarize with am as e go surely repeat again in future and when you jam am and drop your mind, e go belike na you sabi am pass. There's no need to they spoil your chances of making a name for yourself on the forum by making use of AI or spamming.

Also make we stop all this Bitcoin got me this or dat or accepting of Bitcoin stories them wey we all know say na lie, before I been dey overlook am but now but I encourage every Nigerian should attack whoever they see lying about the use of Bitcoin in the country. See eh when this men go find out say na lie we dey do since, we go lose every credibility. Me I no dey normally write for Bitcoin discussion so I no dey see those threads but abeg as una dey see am make una question the users to prove the authenticity of those claims abeg.

It took us a long time to get people listening to what Nigerians in the forum had to say and get rewarded with merits, I know how many backlash wey men receive to make our voices stand out and today we're among the top quality posters and merited users of he forum. Make we no allow some bad eggs take this away from us.
sr. member
Activity: 546
Merit: 342
It just surprises me that some users will go as far as using Artificial intelligence (A.I) to communicate with others in the forum, I mean for God sake we are Nigerians and I can say we are an English speaking country although the English is not fluent enough but at least every one that acquired formal education can be able to write and read which is the major in communication skills. If any nation or people are suppose to be doing this, it certainly shouldn't be us Nigerians. Nobody needs your big grammers in the forum so far as the message you are trying to pass can be understood by others, you are good to go and you can definitely participate in every area of the forum so I see no reason or use for AI. Please like our  broda has said already we all should be good ambassador representing our nations so let's all try our best on this issue and see to it that's we have a good reputation in the forum.
hero member
Activity: 1204
Merit: 802
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
You have spoken well my brother, but i want to know if the post was created by our brother or sister?


It’s not coincidence that a group of new accounts that were created around the same time are all using AI to make posts. You can easily spot these accounts creating topics everywhere on the forum. And I don’t think the use of AI was because of a language barrier, it’s not a valid excuse.  Anyone who can prompt an AI must be literate and Nigeria is a English speaking country. Some of these accounts have been reported a couple of times for plagiarism, the sad part is that they have written some posts here in our board (some are plagiarized posts as well) so it makes me wonder why should one feel the need to copy content to post in his own local board.
member
Activity: 212
Merit: 12
Thank you so much my brothers and sisters, for your correction and opinions,it is really good to correct or advise someone if he or she makes a mistake or speaks wrong english.and please we should learn to speak what we know what it means ..
full member
Activity: 980
Merit: 237
AI generated text firstly isn't only used by Nigerians, all other nations and persons from different social, cultural background use it.
One reason I feel Nigerians always get bad representation is the fact of not being credible, always looking to outsmart the system.
What if we infuse pidgin English into our posts, will that show it is not AI generated or will it make it more authentic?
What if we use AI generated topics or replies to questions we ask and remake a post to our advantage, will that also be called cheating or call for bad rep?
What gets me concerned the most is the deregatory remarks made by fellow Nigerians about the offices of government and their personnel or other bodies, infact, If we say nothing bad or become abusive,  we would have presented or projected the entire nation in a positive light.
It starts with me and you finally.
hero member
Activity: 700
Merit: 541
Bitcoin Casino Est. 2013
You know say anybodi when just new register account here for this forum the first thing when dey come thier mind nah how to earn merits, so most of them now Kon dey reason say dem fit bypass the normal process by using AI to generate ideas and also to generate answers to certain post.
Sometimes, if I dey proofread post when I make and I notice some mistakes for maybe spellings or grammar, I dey purposely leave am like that because nobody for this world dey perfect and nah also sign say nah human being write am nor be one those AI when dey reign for everywhere.

You have spoken well my brother, but i want to know if the post was created by our brother or sister?
~~~

Yes, I came across several threads and replies made by some newbies who just introduced themselves here in naija board and then ventured out into the forum to continue their learning journey, I have reported some of them and also left some probably because I had something to do at that moment.
The use of AI in this forum is becoming something else and if not controlled with the appropriate measures it's going to affect the forum in a negative way.
hero member
Activity: 574
Merit: 554
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
The truth bi say the forum no too send your English Language. No bi like say I dey encourage people to dey write scatter scatter English, but wetin the forum need na for you to make sense even if your grammar no too sound.
So I no see any reason why people dey use the AI stuff to arrange their post. In fact I don see some of my post wey the grammar bend small dey get merit pass some wey I use Grammarly arrange. The koko bi say you make you try your best and leave the rest for God.

Another thing bi say people feel say na when your write long post na him go get the right attention so dem wan use AI arrange their post. But na lie, if your post dey short like Zacchaeus for Bible but eh make sense something fit drop for you. My general advice bi say make we carry load wey we fit carry. If you know say you no go fit feed more than one pikin well well make you no give your wife belle.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
The peso wey the use Al write post em d use am under what? Make d clap for am say em English d sound, or make them give am merits join. I say make I ask?

Ever since I know sae this forum no need much for peso to be a member other than for person to abide by the rules and regulation and make good post, em d good to go. I no d even bug myself ever since I no sae na wetin the forum need. Taking unnecessary step just to prove a point for the forum which is not necessary than to  communicate what others  will understand in a simple English, employing an external help for the forum no go ever make sense

Em bam as you carry the matter come here so. So that our brodas and sisters wey d do am, or about to do am, no go reason to use AI-generated content to post for the forum so
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
You have spoken well my brother, but i want to know if the post was created by our brother or sister?
Because of lately such issues have been discussed to stop AI content generated posting or even copying and paste from other website without the provision of original content link. Even to an extent Satoshi offering some free-will donation for our newbies and member ranks to increase their posting format in other to be qualify and whomever that posts very good will be rewarded according to thread. So i wonder why will any of us try using AI to post or even create content.

As a matter of fact, i try my possible best to use a common english language that will be easily to reader by everyone, The arm of english language is for us to be able to communicates one another and if that is being achieved i don't know why people should go extra-mile trying to explore AI to please or satisfy the reader. To me english in Nigeria is a borrowed Language and all we should do is to be able to effectively communicate here without any tools or pleasing the reader, I myself don't use any tools to write despite the level of my education yet i still try my best to create and communicate with people, even seeing people here says my posts are not quality enough yet i didn't get discouraged any way.

hero member
Activity: 1176
Merit: 785
Thanks @ EarnOnvictor for this update, because it is the best thing a brother could do that you have just done, and let he who has ear let them hear, because we all know how the forum now frown at using A.I and it will be very sad that we loses another brother or sister of ours to this careless habit. So on that note I will advise those who think they are not that good in English to download this app called "Grammarly", as it will go a long way in helping improve your English writing, which is more safer and better than using an A.I assistant.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Although some members recommend good English on this forum, but truthfully I do not see myself as an excellent English speaking person. I do not use any AI because I know the English I was taught in school with the little that I can use to communicate is enough for even a native English person to understand what I am communicating which is all that matters to me. I am 0% dependent on AI.
hero member
Activity: 896
Merit: 654
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Personality and reasoning vary but I will say my mind. And to avoid drawing the attention of external people on the forum, I will not put @name.

I'm dragged into this because I wrote a topic on the meta section (https://bitcointalksearch.org/topic/this-gets-me-worried-i-think-the-brains-in-the-forum-should-look-into-it-5449138) on Monday tackling what a legendary rank member (I didn't want to tag such) wrote about AI-generated content. This was because a very good writer could be affected by his detection-suggested approach. The reply of people however encouraged me to do a little detective task on the forum on this subject for the first time, and sincerely, I'm not happy with my investigation.

70% of the 10 accounts tested guilty (though new ones) have identified with us by writing on our board. After using AI-detection sites and ChatGPT, I still proceeded to carefully study the posts manually to deliver my verdict. The plagiarism is much even as some of these posts had already been declared AI-generated by other users before me. I find this implicating, and I advise us to stop it.

I'm not accusing anybody, yet it's obvious, the little way we can behave ourselves and uphold the image of the country should be utilised. We all abuse politicians and others here, craving for a change, but are we good ambassadors too?

You will be surprised that some of these people are even more brilliant and vast than those that write well by themselves. But laziness and trying to cheat and outsmart everywhere they find themselves make them do it.

Let's stop the selfish and I-don't-care attitude that has cost us and our country so much pain.

Thanks!
Pages:
Jump to: