Pages:
Author

Topic: Poverty will reduce if only people can do joint business in Nigeria. - page 2. (Read 327 times)

sr. member
Activity: 224
Merit: 195
Make we they honest with our self now, like this how many people we know wey get sufficient enough to provide their needs talk more of to they do savings, every where just tight for the country any money wey enter before you know billings don collect am.
For the idea of joint business, it probably won't work as everyone of them might have different ideas to manage the business and it will be difficult to get their full cooperation, normally na naija we dey none of them go want feel cheated. I think it is best to own and operate the business alone, managing the risk by one's self whatever becomes the outcome.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 231
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
Make we keep greed aside, one thing way they worry us nah the risk, I better say I keep my money for my bank or for my savings where if I wake up I fit see am say eh they there or I carry am buy something chop put for body make I know say the money nah me eat am than to carry money hand over to person to carry do business come they do small small return for me, what if the person no return any profit or if the person carry the business money carry do another thing. Omo plenty things they way they make people no wan do business with another person.
hero member
Activity: 1652
Merit: 569
Catalog Websites
It's not limited to Nigeria but most of the developing nations or nations where corruption is at peak because there are lot of trust issues and also ease of doing business is not upto the mark as the corruption and greed makes it difficult to run business and there are people who have tried experimenting with businesses but ended up losing huge amount and ended in debt as these stories becomes nightmare for anyone who thinks of doing business. There should be a proper environment and policies from government to run business smoothly because you have to bribe every single government department to run business which makes people become corporate slaves instead of trying own business and they are trapped as they cannot leave their job as they are working on tight schedule.
sr. member
Activity: 742
Merit: 349
Why I bring this talk be say. I don observe say most of our people way get money they hardly bring out their money to take do business with the other person, I kw no if na fear or greed dy cus this whole thing. Because if 5 person’s way get like 500k join head together then fit established a business way den fit they share profit together. But for this part of Nigeria we hardly see average people way fit take that kind of step. My people I fit kw dy totally correct oo. But I just say make I talk since I don reason am in a way.

Your talk make sense but you sure say if 5 people garter money together to start business problem no go Dey, make we just talk say 2 people sef, for our Naija, you don see where two people don set business together and them no later get problem, my brother we no trust each other and we always think say na we wise pass for everything wey we do, although your suggestion make sense but that one no fit happen for Naija even two blood brothers Dey get issue because of money talkless of people wey just come to do business.

Business is the best thing that can improve this out country like this because of the way things take be, and I believe say if all this our big business men wey Dey sell their goods with big money get competitors they will not be doing all this things wey them Dey do, some of this our problems na for the business men’s, like dangote, if them talk now him go talk say him Dey produce something for Nigeria but for me him Dey among people wey dey make country hard for us, how can a business man wey talk say him Dey loyal for the country go Dey carry things price go up, see all this our leaders and business men their mouth na the same.
full member
Activity: 350
Merit: 128
Joint business will only produce more money to the individuals in conjunction and not that it would reduce the level of poverty in the society as the subject to your thread.
Joint business would only either have you the chances of networking to a broad mile or provide you with the contributed capital to establish an aimed business.
It could also bring about successful way forwards ideals so as the cooperative could achieve a great goal.

To fight this poverty out doesn't just depend on corporative affairs. There had been rumours that the Nigerian government is in secret conjunction with Dangote the richest African man that is why he is growing so far and fast in his economy financial sectors but I'll keep being in doubt of it til there is a proof. OP I just needed you to have this insight that he did it so prosperously in his own without the government or being incorporation with anyone.
We can always do it on our own without a dependant.
Besides someone who has up to such amount of #500K with an entrepreneurship mindset can as well establish a lucrative business in this country. Hence you can always start from somewhere. Sometimes it is not really about how huge your capital is but it is most bent at considering your initiative of creativities of installing lucrative opportunities to make profits.
So I would say the solution to fight this poverty out in relating to business oriented is for individuals to be creative, economical and utilizes their resources well in such a way that there is no hope of deliverance from the government whom has failed to take our welfares a prior of the government responsibilities.

Let's create wealths by learning new ideas and putting our best of knowledges to practice without being underated. Let's not be so comfortable settling for the less, let's have the insightments that tomorrow would not be friendly with us if we don't take proper measures of it today.
Because the standby and hoping for what the future would bring when you don't take steps towards it is what nourishes the failures and the disappointments we faces today's.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
Why I bring this talk be say. I don observe say most of our people way get money they hardly bring out their money to take do business with the other person, I kw no if na fear or greed dy cus this whole thing. Because if 5 person’s way get like 500k join head together then fit established a business way den fit they share profit together. But for this part of Nigeria we hardly see average people way fit take that kind of step. My people I fit kw dy totally correct oo. But I just say make I talk since I don reason am in a way.
Abi you just dey enter this country 🤔🤔!
Thank God say you talk about average salary earners, how you go think say person wey dey hardly get more go fit do those think of business, you fit talk about those wey dey liv good life with their plenty money first before you talk about people wey no dey see am if them no work.
As the economy dey for this country so, we no go fit see people way go bring their money to do business and them share the money, that one no be greediness or anything nah just to mind your own business make tomorrow problems way go bring another problems no happen, money matter no dey sometimes end well like we plan am.
If person wey get money come out and open a better business and them call am company them employment go flow but when 5 different people wey dey receive just 200k and them only get 500k for savings, how you think say the business go last. Besides no be everyday business dey progress, sometimes business no dey flow and how them go take pay workers when business no dey flow.
Nah people wey get plenty money suppose do those ones.
No be to just talk say make 5 person come out bring 500k take start business oo, the major question na be say na which kind of business wey 2.5 million fit start wey go ensure say dem go dey share profit on a reg. Na so you for construct the post, you for add the kind of business wey you think say fit bring out profit wey go reach the 5 persons to share. As you dey analyze make you nor forget say things don cost so that you go know the kind of business wey you go mention.  If you fit come up with good idea na that one go make your post dey informative, and you fit even get merit from there.
I like your question because you really talk wetin dey my mind.
These period of time 2.5 million naira na small money because even when you get em your problems never solve. And talk more say nah 5 pipo contribute am... Lol.
As day they pass things they cost so that 2.5 million naira na small more for this country because you fit go buy something today 200k and tomorrow the same thing way you buy 200k done skyrocket to 500k.. dey play.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
No be to just talk say make 5 person come out bring 500k take start business oo, the major question na be say na which kind of business wey 2.5 million fit start wey go ensure say dem go dey share profit on a reg. Na so you for construct the post, you for add the kind of business wey you think say fit bring out profit wey go reach the 5 persons to share. As you dey analyze make you nor forget say things don cost so that you go know the kind of business wey you go mention.  If you fit come up with good idea na that one go make your post dey informative, and you fit even get merit from there.
newbie
Activity: 32
Merit: 0

Jump to: