Pages:
Author

Topic: President Tinubu Signs Student Loan Bill Into . (Read 382 times)

sr. member
Activity: 1218
Merit: 279
Dat loan I dey fear because big men dem go give their children finished. And di won wey go remain for di poor wen the program is about to finish. Na so dem do am for my state wey dem give all di scholarships to rich men pikin dem. And another thing wey dem dey give di loan to rich men children be sae, dem dey pay back di loan but di poor children e no dey pay back di loan so dem prefer giving to di rich Dan di poor. So me I believe sae di loan na for di rich and not for di poor.

At first everyone was clapping hands for di newly elected president but for what I am seeing right now. Dis president e no go pass Buhari. Watch and see.
Buhari regime go better pass this current tinubu government, the way I de see am, things no go easy for this country at all. Everything just de high for price, Tinubu enter power, e sack all head of security operatives, e appoints new ones, e removed fuel subsidy then e later signed student loan bill, to me the power just de sweet am. I just de hope make e tenure try favour the common man for this country. That student loan bill wey president tinubu signed put into law, e go get head at all? I know thus country wella, dem go do am excess, every thing go just cast.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
Dat loan I dey fear because big men dem go give their children finished. And di won wey go remain for di poor wen the program is about to finish. Na so dem do am for my state wey dem give all di scholarships to rich men pikin dem. And another thing wey dem dey give di loan to rich men children be sae, dem dey pay back di loan but di poor children e no dey pay back di loan so dem prefer giving to di rich Dan di poor. So me I believe sae di loan na for di rich and not for di poor.

At first everyone was clapping hands for di newly elected president but for what I am seeing right now. Dis president e no go pass Buhari. Watch and see.
full member
Activity: 580
Merit: 108
With wetin the government bring for paper and announcement the thing too. The vision dey clear and applaudable. But wetin you dey fear, na still wetin me too dey fear. Make people onto no for hijack this deal. You go come surprise say people wey no even dey school go come carry this loan dey shine. I don reason am tire, nothing too hard for this we country. Dem too dey soak inside corruption.

Ask dis students loan don happen, make president still sign health care loan. Person wey sick no get money fit take loan treat himself.
Bad government de rule bad citizens wey de find all means to survive, the country hard, this one no b lie. This country de worse everyday, weytin fit save us na only God intervention. The president signing student loan bill into law, na better news wey sound well for the ear. We  go see say the same nigerians go do mago mago with this opportunity, even those people wey no de school go take the loan, then the essential candidates wey fit for the loan no go even see the loan opportunity eye. Everything go worse the more as time de go.
sr. member
Activity: 434
Merit: 254
DAKE.GG - CASINO AND SLOTS | UP TO 230% BONUS
Why won't he sign this kind of bill, it is expected because everything is been controlled by the executive which comprises the president and his appointees, other arms of Government are influenced by the executive here in this country, and a country where the upper and lower chambers are seen as a rubber stamp what do you expect tyranny of course, the president wakes up one morning and consents to a bill without thorough scrutiny and consultation from stakeholders.

In a civilized world, before the president signs a bill into law there would have been a town hall meeting in the different parts of the country to get people's views concerning the new bill, but in this country, things are done differently.

A process that many leaders benefited from is been reversed because of one selfish reason or the other.

If we see the criteria for getting these student loans from the Government, we will be discouraged, the president should consider so many things before making anti-people policies.

It is good for the government to give loans to students but is there any employment or enabling environment for companies or industries to operate freely so that the students will get employment as soon as they graduate from the university to enable them to pay the loan, our leaders should think twice before taking some certain decisions.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421

Dey play, watch as politicians go corner side this one too. Dem go find way only give am dem sisters and brothers or use am run campaign wey be say if you dey find recommendations to get the loan you go need dey their party or sell your votes give them before your children fit get access to the loan. Make we no dey behave like say we no kw how things dey work for this country. Just use those scholarships programs use understand how this one go go too. The idea no bad  if to say e go work as tinubu dey play am for go well because the poor go dun get an escape route to study like others but our politicians go abused the gesture from the tinubu government.

Also wetin d government go do people wey no fit pay the loan back abi dem go force the guarantors to pay back the loans. Make dem no go do wetin go make to get guarantors go hard oh because when them hold one guarantors others go begin reconsider their support to students wey want the loans. Also wetin the government go do to provide job so students wey take loan go see means to payback the loans and on time. We get very far way to go for this country and although bills like this make sense for paper, e no make sense for practical because alot of other things that are more important than this bills has to be done before we begin dey reason this ones. Anyway make tinubu carry on with the signings and make him reason minimum wages as him dey sign bills them.

No doubt as you have said it all. In less than no time this student loan will be a cheap point for political campaign as politicians would want to make sure they all have their way into it.

I would not be surprised it turns out to be a party party thing and if one must access it, one must have to be a loyalist or have the signature of a known political bigwig in the state or party before anything is done. I hope it does not get to that point because it would be of no use as the sole aim of the student loan would be defeated.
legendary
Activity: 2408
Merit: 4282
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
On the other hand, it shouldn't just be like one of those other many bills we have had in the past that is dormant and being swept under the carpet without it effect being felt by those the bill is intended for. Let there be available and easy means as to any students that's interested and in need of such educational loan to fund his education and there should be made a working means of punishment or consequences to any bank that may want to deny any student that have passed through the appropriate corridors necessary to be eligible for such loan. Cause from what we have all seen in the past, it's not about signing in bills into law but promulgating it to meet the purpose for which it was made to exist.

Dey play, watch as politicians go corner side this one too. Dem go find way only give am dem sisters and brothers or use am run campaign wey be say if you dey find recommendations to get the loan you go need dey their party or sell your votes give them before your children fit get access to the loan. Make we no dey behave like say we no kw how things dey work for this country. Just use those scholarships programs use understand how this one go go too. The idea no bad  if to say e go work as tinubu dey play am for go well because the poor go dun get an escape route to study like others but our politicians go abused the gesture from the tinubu government.

Also wetin d government go do people wey no fit pay the loan back abi dem go force the guarantors to pay back the loans. Make dem no go do wetin go make to get guarantors go hard oh because when them hold one guarantors others go begin reconsider their support to students wey want the loans. Also wetin the government go do to provide job so students wey take loan go see means to payback the loans and on time. We get very far way to go for this country and although bills like this make sense for paper, e no make sense for practical because alot of other things that are more important than this bills has to be done before we begin dey reason this ones. Anyway make tinubu carry on with the signings and make him reason minimum wages as him dey sign bills them.
hero member
Activity: 1092
Merit: 747
Omo, dis guy min business no b play. D initiative no too swt me shah via say, u wan giv loan nd d only pple way ft afford am na pple way already get big pocket. I no see hw, persn way dey get lik 500k as annual income no go ft manage pay loan.

I get watin en dey try do shah. Like nothing goes for nothing. E no wan reduce schl fees bt instead, e wan increase am 2 keep d moni coming while e dey mak provision for pple 2 still ft afford am nd yet again, keep d moni coming.
Tinubu no dey look 2 borrow 2 solve matter frm watin I dey observe bt 2 generate watin we go use run d nation, at least d much of it.

Stil, d loan is nt affordable 4 d targeted public bt, d method would redefine hw d public approaches loan.
Omo.. Be like say you too dey misunderstand this whole thing about this new student loan oh, but shah, check my previous statement as eh explain everything you need to know about this new student loan of a thing. But my problem here be say how government go carry know families wey dey earn below 500k in a year wey dey qualified to apply for this loan (i.e people earning below 42k as monthly salary), because truly base on economic hardship & plenty children wey some families dey get, and yet earning around  50k monthly wey no dey even dey enough. Wetin go con be their fate on this, are they going to be considered or abi they go lie?

Because we all know how the country be, na the alleged poor dey always get children pass..

hero member
Activity: 1288
Merit: 504
Omo, dis guy min business no b play. D initiative no too swt me shah via say, u wan giv loan nd d only pple way ft afford am na pple way already get big pocket. I no see hw, persn way dey get lik 500k as annual income no go ft manage pay loan.

I get watin en dey try do shah. Like nothing goes for nothing. E no wan reduce schl fees bt instead, e wan increase am 2 keep d moni coming while e dey mak provision for pple 2 still ft afford am nd yet again, keep d moni coming.
Tinubu no dey look 2 borrow 2 solve matter frm watin I dey observe bt 2 generate watin we go use run d nation, at least d much of it.

Stil, d loan is nt affordable 4 d targeted public bt, d method would redefine hw d public approaches loan.
sr. member
Activity: 588
Merit: 338
What's your take on this development?

It’s a welcome development seriously, this seems more like a better initiative than free school policy because with this you have an entitlement or obligation and not just going to school without putting in effort to get good grades or graduate just because it is free. With it being a loan the government will definitely have to take responsibility of finding job for the citizens they are fully aware that it is the only way to pay back.

My biggest fear now it is execution because almost everything in Nigeria even those meant for the less privilege are most at times hijacked by the higher class or they would request for tip off before granting them the law. So I think the government shouldn’t just set up a central office just yet. The approval should come from each school. When a student can’t get funds to register for a session then the school should be in a position to grant him that loan. This will maybe reduce the number of student that could request for this loan and probably not still in academic year either through graduations or have been expelled out of the school.

The hijacking matter na im be di main koko of di matter, because government go come up with ideas to alleviate poverty of di poor masses, and dem go implement an on the government level. But the wahala be say di people way de in charge to disburse di tin way government give, go de divert am. We don hear cases wey government go give palliatives to di people way need am, but at di end of di day everything go come end up for inside dem pocket, dem family and friends pocket or sell am to people way go fit pay for am.

So for dis student loan matter, di idea make sense because many Nigerians wey get di brain and di willingness to get good and quality education, but money matter be dem barrier go fit make dem dream come true. But based on my observation about how corrupt our government officials de, applicants for dis loan go bribe before dem go de eligible to collect di loan, dem go fit to de give dis loan in di name of education, but dem go divert am to oda means. Aldo I de sincerely hope say e no go happen like I talk am dis time around.
hero member
Activity: 1092
Merit: 747
Tinubu may sound so bad to some people for the first time but i think na better thing him go do for this country, but my problem with this loan bill wey him take signed the news i saw, says that your parents most be earning salary at least 500k above no be say the person wey him parents dey earn like 100k or 200k a month are not qualified enough to take the loan and as for me that is not a good decision, those that their parents are not earning that kind of money in a month how them go con do?.
No. It seems you misunderstood the whole concept and requirements needed to apply for the new students loan initiated by this new administration, because what is stated there is that to be eligible for the student loan, your parents need to be earning an annual salary less than #500,000 that is, if I'm to break it down, it means that the loan is meant for people wey in a year the total amount of money wey there parents dey earn no reach #500,000.

Example
1. Let say Emeka father dey earn 50k as salary in every month, and if you are to sum it in a year, that is #50k X 12mths = #600,000, which is more than #500,000, and as such Emeka is not qualify to apply for this load. Simply bcos him Papa dey earn pass 500k

2. Let's day Amaka's father dey earn #40k salary monthly, and if you are to sum it in a year, that is #40k X 12mths = #480,000, which is less than #500,000, and as such Amaka is qualify to apply for this load. (Because her family is assume to be poor & and the load is meant for only the poorest of the poor in the nation that can not afford to fund their university studies).

I hope you understand am now?

Which means;
 • If your parents earn from #5k to #40k monthly as salary, you are qualify to apply for the student loan. But
 • If your parents earn from #42k, #50k, #80k, #100k and above as salary every month, then you are not qualify to apply for the students loan. (As you could be classified as not poor)

CHECK source & Link below

Quote
Also, to be eligible, an applicant’s income or family income must be less than N500,000 per annum.

Students must also provide at least two guarantors, each of whom must either be a civil servant of at least level 12, a lawyer with at least 10 years post-call experience, or a judicial officer, or a justice of peace.
All You Need To Know About Nigeria's New Student Loan Law
full member
Activity: 532
Merit: 181
Tinibu go do better for us, but this loans matter I no like am, he better make him just reduce the school fees because not everyone was graduated dey go NYSC how dey go pay the loan and no be everybody go fit borrow the loan self your parents no go collect money pass 41k a month or 500k for a year

The worst aspect is that school fees will now exceed the loan amount because the federal government has announced that it will no longer fund universities.

That doesn't mean you can't secure the loan yourself.
sr. member
Activity: 602
Merit: 306
Tinubu may sound so bad to some people for the first time but i think na better thing him go do for this country, but my problem with this loan bill wey him take signed the news i saw, says that your parents most be earning salary at least 500k above no be say the person wey him parents dey earn like 100k or 200k a month are not qualified enough to take the loan and as for me that is not a good decision, those that their parents are not earning that kind of money in a month how them go con do?.
member
Activity: 212
Merit: 12
President Tinubu Signs Student Loan Bill Into .
This bill is a welcoming develop as we use to hear about such only in Western countries and a very few African countries, and am convince that some many other African countries would be influenced to follow this same road map as a way to encourage those with passion for education but doesn't have sponsor to go to school.

Quote
“The education system is to change. We would overhaul it and tinker with some areas with the philosophy that no one would be left behind. There will be student loans for all. We are going to reform the Almajiri system, We are equally going to build more schools, recruit more teachers and train them,”  https://www.facebook.com/groups/1439702759499956/permalink/2693479117455641/
On the other hand, it shouldn't just be like one of those other many bills we have had in the past that is dormant and being swept under the carpet without it effect being felt by those the bill is intended for. Let there be available and easy means as to any students that's interested and in need of such educational loan to fund his education and there should be made a working means of punishment or consequences to any bank that may want to deny any student that have passed through the appropriate corridors necessary to be eligible for such loan. Cause from what we have all seen in the past, it's not about signing in bills into law but promulgating it to meet the purpose for which it was made to exist.

What's your take on this development?

It's a welcome development,in the sense that alot of youth who has been thinking on how to further more in education can now move to acquire education now that the government have brought this opportunity and I am encouraging every youth to please grab this opportunity and make use of it,and don't let this opportunity pass you by ok,

Again is that let us not fear about this loan because I know that many maybe fearing about this loan,on how are they doing to pay back this loan, because of the jobless we are facing in this country,but you should remember that the government said that you will start paying back this loan after two years of your graduation ok, and I believe if you really know what you want in life and we you are heading to I don't think you can lavish the money unnecessary things, instead of you to use it carefully and become a greater man or woman in future ..

Another thing is that the government should not allow this Grant to be like others, hijacking has become the other of the day in this country, please government should of once do this legitimately and I bet you it will help to change the situation of this country thank you..
hero member
Activity: 1134
Merit: 643
BTC, a coin of today and tomorrow.

Quote
On the other hand, it shouldn't just be like one of those other many bills we have had in the past that is dormant and being swept under the carpet without it effect being felt by those the bill is intended for. Let there be available and easy means as to any students that's interested and in need of such educational loan to fund his education and there should be made a working means of punishment or consequences to any bank that may want to deny any student that have passed through the appropriate corridors necessary to be eligible for such loan. Cause from what we have all seen in the past, it's not about signing in bills into law but promulgating it to meet the purpose for which it was made to exist.

What's your take on this development?

With wetin the government bring for paper and announcement the thing too. The vision dey clear and applaudable. But wetin you dey fear, na still wetin me too dey fear. Make people onto no for hijack this deal. You go come surprise say people wey no even dey school go come carry this loan dey shine. I don reason am tire, nothing too hard for this we country. Dem too dey soak inside corruption.

Ask dis students loan don happen, make president still sign health care loan. Person wey sick no get money fit take loan treat himself.
sr. member
Activity: 952
Merit: 391
Underestimate- nothing
President Tinubu Signs Student Loan Bill Into .
This bill is a welcoming develop as we use to hear about such only in Western countries and a very few African countries, and am convince that some many other African countries would be influenced to follow this same road map as a way to encourage those with passion for education but doesn't have sponsor to go to school.

Quote
“The education system is to change. We would overhaul it and tinker with some areas with the philosophy that no one would be left behind. There will be student loans for all. We are going to reform the Almajiri system, We are equally going to build more schools, recruit more teachers and train them,”  https://www.facebook.com/groups/1439702759499956/permalink/2693479117455641/
On the other hand, it shouldn't just be like one of those other many bills we have had in the past that is dormant and being swept under the carpet without it effect being felt by those the bill is intended for. Let there be available and easy means as to any students that's interested and in need of such educational loan to fund his education and there should be made a working means of punishment or consequences to any bank that may want to deny any student that have passed through the appropriate corridors necessary to be eligible for such loan. Cause from what we have all seen in the past, it's not about signing in bills into law but promulgating it to meet the purpose for which it was made to exist.

What's your take on this development?

I think adopting  the system of granting students loan is actually  a good way to show his good intention  and fulfilling his promise of allowing the poor breath and not suffocate them, I remember  some people while I was in school  it was very  difficult to always pay school fees but I think with this development  come with flexibility for parents and students  and I hope there will be compliance once is time
To pay back. I think tinubu is positive and will improve a lot am certain. This country seriously broken and needs to be fixed.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
It is a very welcome development but I still feel they signed the right bill at the wrong time. Instead the issue of massive unemployment should be tackled first before initiating this. What’s the essence of finishing the school with the loan taken without a means of paying back after school? Does that makes sense?

What is the point of going to school if you are not going to get a job or create one for yourself after school? This is an initiative that gives the poor some chance of attending school and becoming a better person in the future. Poverty causes unemployment, but education kills poverty, thus the greatest approach to alleviate poverty is to provide education to the people at a low cost.

This is a no-interest loan that can only be repaid if you are employed or self-employed.This is a positive development.
member
Activity: 130
Merit: 10

What's your take on this development?

This is my personal opinion and I’m open to any counter opinions.

To me, this bill is not welcoming and appears to be more of a trap than a development. There are so many factors to be put in place before this and I’ll advise youths and Nigerian students not to fall for this trap.
Before passing such bills there should be vast provision of employment. Increase the employment market and give the youths confidence of getting a job after graduation.
Imagine taking a student loan of 2million naira for example and Alhamdullilah you graduate, what is your hope of getting a job in a country where millions of youths who have graduated over the years are still job hunting? The chances are very slim and even if you’re lucky and you get a job that pays #100,000 per month, how many years will it take you to be able to pay up the loan having in mind that your salary isn’t even enough to live off with.
Also Note that if you have any dreams of relocating to another country, taking a government loan has limited you from that. So you have to pay up before you even dream of leaving the country, therefore you’re in a bondage.
Citizens in developed countries  who take students loans, graduate and find a good paying job still find it difficult/takes them several years (even up to their old age) to pay up their loans, so what is the hope of an average Nigeria who has no hope of a good paying job to be debt free in no distant time and be able to live their lives comfortably?

Nevertheless, I really do hope there is a long term plan for this and it isn’t a trap to ruin the lives of Nigerian Youths and keep us in Financial Bondage.

Like I said in the beginning, this is my personal opinion.

hero member
Activity: 896
Merit: 586
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Loan business no dey go well with the borrowers because e dey hard to pay back loan due to the hardship for we country. Giving student loan no be wetin fit help these youths for Nigeria grow. Na employment be the koko,wetin we dey see for Naija be say, we been first think say na school be the way to success but that na for olden days not now again, because person wey finish school go sit down for house no level. But people we no go school get better hand work and still dey flex.

Tinubu say the loan na for poor man wey get zeal to go school but not get funds. If this poor man finish from school, how he go fit take pay back. Abi Tinubu still dey with that olden days mentality say na school be all. Omo now na handwork sure pass o,as long as you fit read and right and also dey brilliant, you go excel for any field wey you find yourself, so far say you go secondary school. Naija do yeye school to the point wey be say some people dey see school as a waste of time. Unemployment is the major problem in Nigeria and not education.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
So tey assu don put mouth for the matter say student go run from school if government continue with the loan say make government no try am.
ASUU are not talking about the loan. The federal government wants free education not to be no more. This means that all government owned tertiary institution like college of education, polytechnics and University will begin to pay tuition fee. The school fees will become expensive.

Just as the previous poster says students will be ready to serve the jail terms come out and continue their life after all there is no job employment so how would they cope in paying back the students loan.
I believe no one will be jailed if they have no job and have no alternative way to pay the loan. But did you know that some Nigerians will have job and will still want to evade the loan? In everything in life, there must be laws.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
Omo I read this news begin laugh. So tey assu don put mouth for the matter say student go run from school if government continue with the loan say make government no try am. Me too come dey ask myself questions. Government no fit guarantee job employment for the society and e be say every year university dey graduate thousands of students wey no get  job for the society so tell me how them want to take meet up na?.

Jump to: