Author: theymosoriginal post: Recovering hacked/lost accounts
if you see message wey be like 'dem lock your account'you go receive one email address for d error message. send email come there and Dem go tell you watin to do next.
if Dem ban you.message wey Dem send give you for ban suppose get one email address wey you fit email. if not then e dey possible say Dem no go accept your abeg.
if Dem hack your accountEmail
[email protected], send from d account email address. put your username name and talk small, how and when Dem take hack your account. we go need your signature (get down).
if you forget your password or something like thattry use d
email wey Dem take dey reset password. try make sure say d email no dey go enter your spam folder. if dat one no work,
[email protected]from d Bitcointalk account email address. put your username name. we go need your signature (get down).
signaturessometimes, you gats show say na you get d account with PGP or Bitcoin signature. na two steps dey:
1. you need to prove say the PGP key or Bitcoin address dey connected with d account, for example you go need add post wey no dey edited, wey you don first post d address.
2. you need to sign d correct message with dat key/address.
for example, see example of correct proof say na you get am:
-----START TO DEY SIGN BITCOIN MESSAGE-----
Dem don hack/loss my
.abeg, change d email to. dat day .
-----START SIGNATURE------
-----FINISH BITCOIN SIGNED MESSAGE-----
see d unedited post where I for post d address:....remember dis ones;
- d message go contain d same username, any email wey you wan put and d date of day day.
- you go talk d particular address.
-you go put signature join.
- you gats link d way d address wey you take sign connect with d account.
na AOBT na run dis Translation by Dem self