Author

Topic: Take your Job/fund security seriously (Read 174 times)

full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
March 11, 2024, 09:19:11 PM
#19
Normally dey say, person wey get something no dey value reach person wey no get. And that na true, person don dey wey dey pray for works for long, as the work enter em hand after some months e don dey pray for another work and e get so many persons wey dey say this person no no wattin God do for am. Currently the rate of unemployment for the country too much for person to dey careless with work wey em get, if you loss your job this period you fit no get am again until you go pack go village, and that na why we no suppose to pay with the one wey we get, but rather if you get the time and capacity na to even add join am naim be the way to survive this economy.
member
Activity: 238
Merit: 54
March 11, 2024, 06:31:21 PM
#18
   E dey good make we dey take our jobs or anything serious so that we go fit grow well and get wetin we want for life because too much play no dey help,you go just waste urself even opportunities wey wan come your way ,fit no come again, to serious for any thing wey you dey do go bring good people around you wey go give you joy
sr. member
Activity: 378
Merit: 259
March 10, 2024, 01:26:22 PM
#17
In any condition wey we dey for this country make we try dey appreciate God, anything wey we take dey do wey dey bring food to our table wake we no try dey use am play. Many are out there wey get scammed just because they are searching for a job. Person go promise you say e get job for you, you should bring so so amount of money so that he/she can help you, at the end of it they will get scam, no job and they still lose their money. For this country we know say everything na by connection or bribing but who go help you no go stress you. Let us be serious with whatever we are doing because i believe say many people are praying to even have as little as we dey get.
hero member
Activity: 2464
Merit: 621
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
March 10, 2024, 10:17:13 AM
#16

Getting good job in the country presently is very difficult as most good company that pay well hardly advertlse their vacancy publicly. Good jobs nowadays is more like man know man. Is better to hold to what you have and do some side hustling with it to cope with the present inflation in the country.

E don tay wey be say job search don be scam, no be today. People wey still dey find job dey pay money and at the end of the day dem go wack the money without the job. The story of job search no start today but it only got worst with the APC government since buhari regime and in fact plus the bad economy wey we dey see now, the thing just increase that you no even dey see any person wey get new employment and this na because the economy itself don dey bad , things don worst wey even small companies wey remain don pack up. I dey even wonder where the jobs dey self and na lack of job wey make people dey enter force. Before for naija, na Northerners dey enter force but this time around wey job no dey, people dey look for means to feed oo and dem no get choice.
full member
Activity: 588
Merit: 119
Epsiloan Protocol
March 10, 2024, 07:08:03 AM
#15
Na good advise u bring come here so OP, i dey complain to my friends say if dey see vacancy for anywhere in d country dey should let me no dat my salary is too small, but dey say there is a vacancy in their company, but wen my friends tell me how much dem dey receive monthly from dat company, my salary big pass dem two time.

 And since den, I hodl my job very well because BTC investment cannot sustain someone for dis hardship wey dey do like say na today d world wan end for kind bad bad things wey come dey happen for d country and d government too don't no wat to do again to solve d problem.

Getting good job in the country presently is very difficult as most good company that pay well hardly advertlse their vacancy publicly. Good jobs nowadays is more like man know man. Is better to hold to what you have and do some side hustling with it to cope with the present inflation in the country.
full member
Activity: 224
Merit: 195
March 09, 2024, 06:31:15 PM
#14
It is so difficult to look for money this period because of the hard economy,  this is a time everyone needs to take his or her job very serious.  Because if they fail and money stops coming it will be difficult to get something doing by this time because their are no jobs and this not an easy  time to go into business because everything is expensive,  to start up a business you must have a good amount money for capital of the business.
Getting a well paying job is no easy to find, once a person is opportune to get one, he/she should adhere to the working ethics and try to be much more productive than any other employees. Nigerian bosses prefer those who are well mannered and contributes effortlessly to the growth of the business or company. Once they see how important the job is to you and how you manage the business like it's your own personal investment then they will appreciate your efforts and would not let go even if takes them to increase your salaries.
I partially agree with you on this, their are some people that will appreciate your effort  for working tirelessly in their company, but to some employers, they sees it as the reason you are being paid, so it all boils down to who you are working with.

But in terms of taking our job serious, it's necessary, because things are actually really costly nowadays, so losing your job in this current economy is not good at all for your well-being.
Of a truth, it actually would depend on whom your employer is if he/she appreciate your countless efforts. Got to speak out of experience I worked with a person who doesn't appreciate my efforts, I even had to work both mine and outside my office, including late hours just to make sure our output is something good but some humans can be very ungrateful.
Once your employer is a good one, there are benefits to be attached with your hardwork.
member
Activity: 154
Merit: 33
Eloncoin.org - Mars, here we come!
March 09, 2024, 11:13:01 AM
#13
The simple fact about this is that the more you earn is the more your financial responsibilities enlarges and so also the quality of your tastes increases. This has always attracted to striving for more incomes because your current job would always not be stable enough to cater those your challenges. This is why diversifications for source of income is necessary. The truth is that yes, the economy is hard and anyone who doesn't have a better source of income and leaves his current source of income with the reason that it is not enough to afford their needs must be a joker.
One thing in life is that what one rejected is another ones point of attraction to reach. But at a hard economic time like this, nothing seems too small and nothing seems too big. Management and economics is the keen to overcome this current hard times.
sr. member
Activity: 266
Merit: 217
March 09, 2024, 09:22:42 AM
#12
That job when you de look am like say nothing come out, if you know the number of person's when de pray say na them get that opportunity, e go shoke you. As e be now, anybody when try carry you along, come  give you legit update when go fit de fetch you one or two no be person you suppose play with and na this kind time we no need play with any opportunity when come our way.
That one you dey talk na true talk. You know say our elders say " person wey get something non no the use of that thing untill him miss am" the importance of anything is valued when you don miss am already. The best way to solve that problem na by investment. Power dey for investment when you no wetting you wan invest. Where the problem dey na when you dey see money steady and you no dey care to invest. I learn one vital lesson for my life say any money wey dey come your hand sopos be slave to you, make you force am to work for you because as em reach your hand, if you no dey careful e go still leave you. As the money dey come and you dey hold am by investing you go see say you don become boss, because na something dey give person level. Sometimes you no even need to work but people go work for you and na you go carry the glory

   And again, you wey get everything wey you want go also think am say the life just dey so easy for everyone, meanwhile no be so e dey.
   This life dey easy on one side, and for the other side e dey very very very hard, the main reasons why I talk am say life easy on one side nah when you get money.
   Some pipo done experience all this kind of hardship wen other pipo dey face so, so nai make any opportunity wey them get, them also gats use am wisely so that e no go slip comot from em hand.
   Most importantly if you get garri for hand, hold am tight because if e reach ground you no go fit pack am without sand, no be everybody gets luck to make money fast fast.
   Some pipo get money from their young age and as them dey grow everything finish because them ko invest their money for anywhere, and some hustle hard to make sure say them make an tor life, then at the end them get the kind things them really want.
   Nah only few people come this world with silver spoon.
   The important part be say make we learn to invest our money for meaningful things, many of us get the money but we know know watin we ho use them do, some just dey squander their money and some dey put am for investment.
 
full member
Activity: 238
Merit: 161
The great city of God 🔥
March 09, 2024, 09:03:40 AM
#11
That job when you de look am like say nothing come out, if you know the number of person's when de pray say na them get that opportunity, e go shoke you. As e be now, anybody when try carry you along, come  give you legit update when go fit de fetch you one or two no be person you suppose play with and na this kind time we no need play with any opportunity when come our way.
That one you dey talk na true talk. You know say our elders say " person wey get something non no the use of that thing untill him miss am" the importance of anything is valued when you don miss am already. The best way to solve that problem na by investment. Power dey for investment when you no wetting you wan invest. Where the problem dey na when you dey see money steady and you no dey care to invest. I learn one vital lesson for my life say any money wey dey come your hand sopos be slave to you, make you force am to work for you because as em reach your hand, if you no dey careful e go still leave you. As the money dey come and you dey hold am by investing you go see say you don become boss, because na something dey give person level. Sometimes you no even need to work but people go work for you and na you go carry the glory

full member
Activity: 182
Merit: 109
March 09, 2024, 08:31:54 AM
#10
It is so difficult to look for money this period because of the hard economy,  this is a time everyone needs to take his or her job very serious.  Because if they fail and money stops coming it will be difficult to get something doing by this time because their are no jobs and this not an easy  time to go into business because everything is expensive,  to start up a business you must have a good amount money for capital of the business.
Getting a well paying job is no easy to find, once a person is opportune to get one, he/she should adhere to the working ethics and try to be much more productive than any other employees. Nigerian bosses prefer those who are well mannered and contributes effortlessly to the growth of the business or company. Once they see how important the job is to you and how you manage the business like it's your own personal investment then they will appreciate your efforts and would not let go even if takes them to increase your salaries.
I partially agree with you on this, their are some people that will appreciate your effort  for working tirelessly in their company, but to some employers, they sees it as the reason you are being paid, so it all boils down to who you are working with.

But in terms of taking our job serious, it's necessary, because things are actually really costly nowadays, so losing your job in this current economy is not good at all for your well-being.
full member
Activity: 224
Merit: 195
March 09, 2024, 05:20:36 AM
#9
It is so difficult to look for money this period because of the hard economy,  this is a time everyone needs to take his or her job very serious.  Because if they fail and money stops coming it will be difficult to get something doing by this time because their are no jobs and this not an easy  time to go into business because everything is expensive,  to start up a business you must have a good amount money for capital of the business.
Getting a well paying job is no easy to find, once a person is opportune to get one, he/she should adhere to the working ethics and try to be much more productive than any other employees. Nigerian bosses prefer those who are well mannered and contributes effortlessly to the growth of the business or company. Once they see how important the job is to you and how you manage the business like it's your own personal investment then they will appreciate your efforts and would not let go even if takes them to increase your salaries.
jr. member
Activity: 25
Merit: 0
March 09, 2024, 04:52:48 AM
#8
With the way country hard now and new jobs no even de come out like that,  we no need talk am two times say make everybody secure wetin de fetch am money with the whole of him hand.

That job when you de look am like say nothing come out, if you know the number of person's when de pray say na them get that opportunity, e go shoke you. As e be now, anybody when try carry you along, come  give you legit update when go fit de fetch you one or two no be person you suppose play with and na this kind time we no need play with any opportunity when come our way.

We de complain say country hard but we no go  really know how hard e de until we use carelessness lose our legitimate source of income or allow scammers steal our savings.

The market already de bullish and plenty fraudulent people de on the move to bring fake project and send plenty phishing links to use collect the small holding when we go don gather and so we need wise up secure our source of income and our income itself.

I no fit count the number of spams I de get recently for most of my handles trying to trick me into investing in shitty project and na now we need de wise enough to avoid wetin de too good to be true oh.

Well aticulated. What ever your hand findeth doing  do it with all your heart and then you will get the necessary results that you desire
In as much as one needs to take on every opportunity as soon as possible , u need to also be careful not to invest or do dealings with fraudulent people one needs to vert the people u gonna have dealings with especially when it comes to investment
member
Activity: 66
Merit: 5
Eloncoin.org - Mars, here we come!
March 07, 2024, 06:15:54 PM
#7
Na true you talk, e good make we secure our source of income right now as e be the hardship is not coming to an end yet so make we dey mindful of weytin we dey do for life.

make we no use any opportunity wey come our way play because na there people dey use chop so grab the opportunity and do better.

also foe us we be crypto enthusiast e for good make wey dey use non custodial wallets dey save our coins and avoid a this too good to be true projects and promises we dey come on all social medias.
full member
Activity: 560
Merit: 161
March 07, 2024, 03:23:31 PM
#6
It is so difficult to look for money this period because of the hard economy,  this is a time everyone needs to take his or her job very serious.  Because if they fail and money stops coming it will be difficult to get something doing by this time because their are no jobs and this not an easy  time to go into business because everything is expensive,  to start up a business you must have a good amount money for capital of the business.
full member
Activity: 1176
Merit: 118
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
March 07, 2024, 02:15:14 PM
#5
Na good advise u bring come here so OP, i dey complain to my friends say if dey see vacancy for anywhere in d country dey should let me no dat my salary is too small, but dey say there is a vacancy in their company, but wen my friends tell me how much dem dey receive monthly from dat company, my salary big pass dem two time.

 And since den, I hodl my job very well because BTC investment cannot sustain someone for dis hardship wey dey do like say na today d world wan end for kind bad bad things wey come dey happen for d country and d government too don't no wat to do again to solve d problem.
sr. member
Activity: 560
Merit: 424
I buy all valid country Gift cards swiftly.
March 07, 2024, 01:37:05 PM
#4
Thanks my man for this update though no be new update especially for anybody wey Dey this crypto space.
Normally country hard and anything wey Dey give you money suppose Dey for your top most priority for this kind period and anybody wey lose guard Dey do himself.
This bull run na better market for scammers and normally every crypto enthusiast suppose know say, the safety of their coins Dey their hand and even when you wan trade, try Dey follow your exchange instructions and no ever trade outside the exchange as most times these criminals go want make you click on some random phishing links wey go automatically authorize your trade and making you lose your asset and this very talk na out of personal experience and e Dey very painful as I no go want make anybody also experience anything similar to this.

Safety na one matter wey we no fit over emphasize but make we Dey try at every moment to Dey preach about am.
full member
Activity: 182
Merit: 109
March 07, 2024, 01:19:36 PM
#3
My brother, wether na now or before, security na one important thing wey we need and wey we no sopos carry play for this life, anybody wey no take security serious, especially for this crypto space go one day learn the hard way.

Concerning our job and our other sources of living, Dem no dy tell person that one, say protect am well because as the economy and the country no dy friendly so, if money no dy enter again, na your body go tell you. Just imagine now wey you dy complain say money no dy reach again, then e come be wen nothing dy enter again, how e go be? So you needs to take ur means of survival serious oo, because e get why.
full member
Activity: 378
Merit: 182
Play Bitcoin PVP Prediction Game
March 07, 2024, 11:23:13 AM
#2
With the way country hard now and new jobs no even de come out like that,  we no need talk am two times say make everybody secure wetin de fetch am money with the whole of him hand.

That job when you de look am like say nothing come out, if you know the number of person's when de pray say na them get that opportunity, e go shoke you. As e be now, anybody when try carry you along, come  give you legit update when go fit de fetch you one or two no be person you suppose play with and na this kind time we no need play with any opportunity when come our way.

We de complain say country hard but we no go  really know how hard e de until we use carelessness lose our legitimate source of income or allow scammers steal our savings.

The market already de bullish and plenty fraudulent people de on the move to bring fake project and send plenty phishing links to use collect the small holding when we go don gather and so we need wise up secure our source of income and our income itself.

I no fit count the number of spams I de get recently for most of my handles trying to trick me into investing in shitty project and na now we need de wise enough to avoid wetin de too good to be true oh.

You make in what you said, things are difficult this time and if anyone wants to survive here in Nigeria you have to protect your job with all you have thats if you have a job already, in the aspect scam I think many crypto lovers should aware of this already but if they are not, they should as much as possible to avoid any overhyped project to avoid being scammed, scam has been a constant event in the crypto world so every one need to be vigilant to identify these fake projects.

Yeah the market is bullish and people benefitting now are those of them that never give in the long run, no doubt fake projects must come now because of the present state of the market but we can still overcome them if we remove greed and avoid free tokens.
member
Activity: 154
Merit: 84
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
March 07, 2024, 06:46:32 AM
#1

Jump to: