Pages:
Author

Topic: The country no de move forward (Read 279 times)

newbie
Activity: 7
Merit: 0
April 16, 2024, 06:30:24 PM
#29
Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.


Is true my brother na so things just dey happen for this country sometimes to eat sef na problem, work no dey to even see better job na wahala, man just dey hustle everyday to survive, even ten thousand come dey like 2thousand naira if you use am go market you no go believe waiting you go buy things no balance for this country at all.
sr. member
Activity: 378
Merit: 259
April 16, 2024, 02:22:00 PM
#28
Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.

The country hard no mean say we should get tired of it, waiting i mean be say the country hard no mean we should give up over everything because if we give up that one na our own problem, e no go touch anybody, even the government wey we dey blame say dey no do anything, it will not affect them, we dey here complaining everyday, and nothing gree to change, so why we take dey bother ourselves for this country matter again? All this government wey we dey wait for to make things right nothing will change, make we know dey waste our time. As the government no care about us again, make we no dey put this country matter for head again because na wasting of time.

I believe say e dey very hard to make am for this life my brother, at least make we try get patient. Sometimes me i go just sit down dey reason say how those rich people wey full this country take make am for this life? But I just believe say dey no get two heads, we sef go try to dey push harder until we also make am too.
member
Activity: 378
Merit: 76
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 15, 2024, 07:01:36 PM
#27
I understand the fact say things really they hard now but make we just put hope say e go better but I go advice make we no out mind for watin they sup for this country else we no go move forward na heartbreak and depression e go they cause so make we just pray say e go better and make we also focus makw the money matter of increase in things no discourage us makw we just try to make money to spend no matter the increase.
We should understand the fact that we can't continue smiling and been on the winning end, hard times do comes and when that time comes, we should be ready to withstand and endure for the difficult moments. Person go see life shake head, make we just de see our small small money because e get as the life be now, things dey change every day. The country hard, I no go lie. Problem no de finish and to make am for this country na die. Anyhow GOD dey in our midst and e go help us stand on our feet, we just have to be more straight towards our dealings.
full member
Activity: 756
Merit: 180
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 14, 2024, 06:46:57 AM
#26
Since Nigeria's democratic dispensation, it has been from one bad government to another, Let the truth be said Nigeria is not getting better soon, because it is still the same people we have at the helm of affairs, What do you expect, Nigeria is enriched with many mineral resources but yet, our unemployment rate is high, if we must solve Nigeria problem, the constitution of Nigeria needs to be revisited, because they are outdated, a country that said they are practicing a federal system of government, which the resources is supposed to be handled and controlled by the state and a stipulated amount of tax will be paid to the center which is the federal, depending on the revenue in the particular month, but what we see here today is different, all the power is been incubated and discharged by the Federal Government, so what do you expect, I think we should look for alternative survival for now, that's my take on this.
In a country where the rule of law is quite partial and leaders and politicians are not really held accountable, nor do they observe due diligence to duty, what will you expect should happen? The infrastructure would crumble and we would be left to just ensure the phases of governance, hoping for a better government to restore growth and prosperity with good agendas and national interest.

The natural mineral resources and other good ventures that would have provided the employment and created much wealth and a stable economy is often a ground to be exploited for taxes and other revenues and fines more than they should and that makes the business to soon fail and the government really doesn't care nor does it help to improve or reduce the taxes quota.

It is left for we as individuals to ignore whatever is happening that is bad in this country, and find a way to forge forward, to grow and become better , more skilled so that the government would even pay heavily to sort ones service.
full member
Activity: 1134
Merit: 154
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
April 14, 2024, 04:55:28 AM
#25
Of course, we don already know say our country no dey move forward again, we just dey live by the grace of God, if not suffer for done kpai us finish, nothing dey progress again for this country rather na just recycling we just dey for here, that is the rich are getting richer, the average just dey maintain their money and the poor are just struggling no backwards, no forward, we just dey dey do recycling but anyhow the country won be, person go just survive na e mk I just like the way we carry start this year, that is " No Gree For Anybody" and e dey really help us in many ways if not dey for us dey carry us dey catch cruise but now, everybody won be on top even as nothing dey improve or dey make the country look like say we dey move forward but I like am as everyone dey hustle, dey fight, dey struggle to be on top, if no be the way our country be now, everybody for lazy, dey wait for MANNA from heaven but now, people dey dey creative, nobody won lazy or nobody wey won dey under person so one side self I like the way this country dey self, dey bring out the potential in us and nobody won carry last self.
full member
Activity: 392
Merit: 185
Play Bitcoin PVP Prediction Game
September 03, 2023, 08:14:40 AM
#24
Since Nigeria's democratic dispensation, it has been from one bad government to another, Let the truth be said Nigeria is not getting better soon, because it is still the same people we have at the helm of affairs, What do you expect, Nigeria is enriched with many mineral resources but yet, our unemployment rate is high, if we must solve Nigeria problem, the constitution of Nigeria needs to be revisited, because they are outdated, a country that said they are practicing a federal system of government, which the resources is supposed to be handled and controlled by the state and a stipulated amount of tax will be paid to the center which is the federal, depending on the revenue in the particular month, but what we see here today is different, all the power is been incubated and discharged by the Federal Government, so what do you expect, I think we should look for alternative survival for now, that's my take on this.
jr. member
Activity: 44
Merit: 1
September 02, 2023, 02:52:37 PM
#23
I understand the fact say things really they hard now but make we just put hope say e go better but I go advice make we no out mind for watin they sup for this country else we no go move forward na heartbreak and depression e go they cause so make we just pray say e go better and make we also focus makw the money matter of increase in things no discourage us makw we just try to make money to spend no matter the increase.
sr. member
Activity: 560
Merit: 424
I buy all valid country Gift cards swiftly.
September 01, 2023, 06:38:32 PM
#22
Chai I no know why I dey feel bitterness for this post but the truth be say the government  no dey reason thr common man and truth be say we get just two class of people for the country and na the rich or the poor and is either you rich or you poor, no need to dey paint yourself as middle class.
As for the fuel matter, we still dey look  wetin dey government dey upto because na this September them been promise us say fuel suppose reduce to 100 per litre, so since today na just first, make we still dey look if them go fit deliver on their words and promises.

To me, na God  we dey rely on because he say he no go leave he own people stranded and me wey be person wey trust God know say he go run my matter 2 sec and everywhere go clear.
full member
Activity: 252
Merit: 157
September 01, 2023, 05:34:48 PM
#21
The issue with us Naija people be say we too dey greedy and anxious for Naija to get better now na dis kind of things we lack it suppose to have been since when dey go comot dis subsidy of fuel but nobody wan do am now d new president dey start from scratch dats security and fuel aspect even food so e go hard first but Sha na true every president na behave dsame but as dis man wan start now make we hope for the best
Believe me, our naija people them Dey try. We be survivors and you can tell from the plenty system for the country way no Dey work but still, you go find people way dey try there best to see through all the hardship and make a life for themselves.
I no go deny say greed no follow for watin make us dey behind as e be so but, I no see any other nation way no get greedy people amongst them kwa. E no really worst for here like we like to think na just say, our own, we no sabi cover am like other people dey do. We leave am upon way be say, people go know say this thing no good but, we no fit do anything about am.
Na evidence of a broken system and if we no fix the system, we no fit give justice to the ills for our society. Country way judicial system no dey punish offenders as them deserve, watin you go expect!

 Nigeria guys have a surviving instinct, the cost of living in Nigeria is very high price of commodities are increasing by day and the government doesn't care about the wellbeing of the people but still our youths are not reluctant they always figure out a way to survive, the government has treated us in such a way that we have lost all hope on them,  Nigeria government and there politics is like the more you look the less you see, when you think the government is about to change hands by the new emerging government it became even more worst but one thing is for sure that we are going to survive with or without our government.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
August 27, 2023, 05:07:27 PM
#20
The issue with us Naija people be say we too dey greedy and anxious for Naija to get better now na dis kind of things we lack it suppose to have been since when dey go comot dis subsidy of fuel but nobody wan do am now d new president dey start from scratch dats security and fuel aspect even food so e go hard first but Sha na true every president na behave dsame but as dis man wan start now make we hope for the best
Believe me, our naija people them Dey try. We be survivors and you can tell from the plenty system for the country way no Dey work but still, you go find people way dey try there best to see through all the hardship and make a life for themselves.
I no go deny say greed no follow for watin make us dey behind as e be so but, I no see any other nation way no get greedy people amongst them kwa. E no really worst for here like we like to think na just say, our own, we no sabi cover am like other people dey do. We leave am upon way be say, people go know say this thing no good but, we no fit do anything about am.
Na evidence of a broken system and if we no fix the system, we no fit give justice to the ills for our society. Country way judicial system no dey punish offenders as them deserve, watin you go expect!
The problem of Nigeria is no longer greedy politicians,  but we are faced with a more deadly problem which is the problem of leadership bankruptcy, This is a situation where politicians recruit and regroup themselves just to rotate the system around themselves even though they are aware of the inability to deliver at that position due to lack of intellectual capacity to design a developmental partway for both themselves,  family and the country at large.

This has become the virus that has thorn Nigeria's development apart and this virus is bigger than greed,  and corruption put together.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
August 27, 2023, 04:45:18 PM
#19
The issue with us Naija people be say we too dey greedy and anxious for Naija to get better now na dis kind of things we lack it suppose to have been since when dey go comot dis subsidy of fuel but nobody wan do am now d new president dey start from scratch dats security and fuel aspect even food so e go hard first but Sha na true every president na behave dsame but as dis man wan start now make we hope for the best
Believe me, our naija people them Dey try. We be survivors and you can tell from the plenty system for the country way no Dey work but still, you go find people way dey try there best to see through all the hardship and make a life for themselves.
I no go deny say greed no follow for watin make us dey behind as e be so but, I no see any other nation way no get greedy people amongst them kwa. E no really worst for here like we like to think na just say, our own, we no sabi cover am like other people dey do. We leave am upon way be say, people go know say this thing no good but, we no fit do anything about am.
Na evidence of a broken system and if we no fix the system, we no fit give justice to the ills for our society. Country way judicial system no dey punish offenders as them deserve, watin you go expect!
sr. member
Activity: 434
Merit: 500
August 26, 2023, 10:53:31 AM
#18
Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.
Everything about this our country de wrong and i no go lie na two things de give me joy wey de make me forget how bad the country be, numba 1 na dis forum and d second thing na d football wey i de play. Anytime i de dis forum e de be like say i no gt worries for dis and same thing goes to wen ever i de inside field de ply ball i de forget about my worries.

This country now just de God hand, na only God fit change things for us like dis because we de always get hope say wen new government enter sit things go change but everything jus de worse de go. If i remember how things be for obansanjo i time i go con de wish say make things still de like e de that time but still we bin de complain say him no try and naso another person enter power wey him con even worse pass am. Make we just de pray make God help us because na only him fit help us like dis.
hero member
Activity: 1050
Merit: 501
August 24, 2023, 01:33:22 PM
#17
The issue with us Naija people be say we too dey greedy and anxious for Naija to get better now na dis kind of things we lack it suppose to have been since when dey go comot dis subsidy of fuel but nobody wan do am now d new president dey start from scratch dats security and fuel aspect even food so e go hard first but Sha na true every president na behave dsame but as dis man wan start now make we hope for the best
Wetin else wey we go do, if not to hope for the best for each government wey come on board to lead us. Even the past government wey led us to this one, no be as wey take hope for the best from the beginning of em tenure to his end(8 years), did our hope for the best later come to our end? I believe sae your answer go be no.

You see as this our country d so, nothing seems to be alright. Day by day, poverty and hardship d on increase and the government are not doing anything about am. Check out the amount(5 billion naira) wey FG bring out to caution the removal of fuel subsidy for the whole 36 states, make you and I just d look how the sharing formula of the palliative go be. Whether we go get a single penny from am. The huge money wey d FG brought out, go still end for our corrupt politicians hand. At the end, dem go tell us one or two stories of how them share am. And you think sae, for this our country make we hope for the best. Abegy that best of a thing no d happen anytime soon. You better begin to prepare yourself financially for the worst that is about to happen. Na my yarning be this, from me to you. So that you go remove your mind from that of your so-called "hope for the best'' because nothing like that go happen for this Tinubu regime
newbie
Activity: 36
Merit: 0
August 22, 2023, 03:08:42 PM
#16
Omo na true the country dn hard. Our government just d loot our treasures anyhow. The poor masses d complain d suffer they no care. I pray that one day the Nigeria of our dream go come to past.
jr. member
Activity: 238
Merit: 7
BTC Lover|Crypto Educator| We Grow by Learning!
August 06, 2023, 05:17:47 AM
#15
Omoh nowhere soft again. All man dey vex, but God dey. If no be garri wey dey keep man pikin alive, how we go survive. True true my country people strong. No be everybody fit dey smile for street as things take be now  Sad
newbie
Activity: 20
Merit: 1
August 06, 2023, 02:26:44 AM
#14
Like seriously this country Is not moving forward.example
Of fuel subsidy in the country at list 50% of the money the
Citizens of these country should benefit from it,example
Like construction of good rords,good facilities to the school
Paying of good salaries to civil servants.
sr. member
Activity: 574
Merit: 387
July 30, 2023, 01:47:05 PM
#13
Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.
Nigeria don tire everybody, things just dey hard anyhow on a daily basis, everybody wan japa but e no dey possible, all of us no fit japa commot for country, so we wey dey make we just dey rugged am dey go one day we go make am. Make we just dey hustle( legit hustling) and we go make am. D current administration don enter and him don commot subsidy already, prices of things just dey increase anyhow but since him just dey enter make we see Wetin him go do,  make we give am time. Because me I still get believe say before things go better for dis country we go see shege first, nobody go just come fix Nigeria easily, things don too spoil pass normal, and one person no fit fix dis country because if president no corrupt and people wey dey under am corrupt nothing go still change, and most people get corrupt mindset now even we youth, na just few of us get clean mind.

I no dey even complain about our politicians again, because we sabi d once wey no good and d few once wey good among them, but we still decide to vote for d once wey no good, so na all of us go see shege together now. Election time go reach dey go come dey share small small money give us we go forget all d shege wey we don see we go still vote for them again. Make we wise up make we no dey vote for party again, both pdp, Apc and Lp get better people and bad people for inside, make we dey vote for people and not party.
jr. member
Activity: 56
Merit: 12
July 29, 2023, 03:35:22 AM
#12
With the current situation this country dey now e dey pain me enter blood, just see the way things be now for this country nothing dey move forward. The politicians are getting wealthier every day why the citizens are left with nothing. Now just try move around families wey dey eat 3x a day before now na only once even where u suppose pay transportation go u get trek cos of price of fuel  and we go call am exercise. Nna only God fit survive us for this country I no dey look or expect any thing from government I just dey face my job reduce this country pressure from u head
sr. member
Activity: 560
Merit: 418
July 28, 2023, 02:04:39 AM
#11
Even if you like pray from now till tomorrow this government go make sure say them get all the things then lose for last election before them go rest, that's if them go gree rest oh. The only prayer I go advise make we pray nah to get long life and good health also make our hustle dy work wella, because as e be so this countri be like push and start wey nothing dy function well.
All the news wey we dy hear no nice at all and as e dy vex us nah so e dy favor the government their pockets so if you say wan mention election again I see am as one yeye idea wey no go work, so me I go say make we no tire for this countri but make we tire for the bad eggs wey dy inside.
hero member
Activity: 798
Merit: 669
July 27, 2023, 06:00:50 PM
#10
Omo the country hard, I no go lie, to make am for this country na die. I don tire to complain, the price of fuel no de reduce at all, we just de lived as if we no de live, this country na wahala full am. People de para because money no de, the government self no even de look our faces, instead they keep embezzlement of public funds for their selfish interests, our politicians de always jakpa when things don hard for the country, and na still dem go come out make we cast our vote when election time come. Perhaps make we hope for the very best because God dey.

Your last statement says it all “perhaps make we hope for the very best because God dey”. This is a statement many citizens don’t believe in any more. They’ve totally lost hope and confidence in this country to be better again but that’s not how it’s suppose to be. No matter the circumstances and hardship we face in this country, we don’t have any other country asides this and it is we ourselves that can make it become a better and condusive place for us all to live in.

Despite the complain and hardship faced by many Nigerians, some people still don’t feel it and they’re still living their normal life, not because they’re not affected but because they’ve lost total dependency on the government and found a way to fend for themselves. These are not political people, but just a patriot Nigerian that have prayed for a better nation day and night but couldn’t help to make himself useful to himself and the family first. We are talented, let’s not wait for the government to intervene first if we have other means of helping ourselves.

The country is comfortable to live in if you abide by the rules and regulations and not take part in illegal activities. The cost of living here is still considerable than other countries most of our people run to for a greener pasture. As we continue to pray for a better nation, let’s strive to make ourselves useful for the nation and our family too.
Pages:
Jump to: