Pages:
Author

Topic: The hardest January in history - page 2. (Read 177 times)

sr. member
Activity: 504
Merit: 302
February 03, 2023, 09:54:58 AM
#2
My people una welldone oo, I saw this caption on fb so I decided to share it here. Abeg apart from this year January wey CBN and our Presido carry currency palava put for our system. Una don witness any January wey though reach this year own? Because things happen oo.
Imagine Naira appreciating against the Naira  Grin Grin
Na God go help us sha.

Maybe it will have happen during our grandparents time, if not I never witness this kind of black January before in my life, imagine the beginning of the year started with suffering, but my question here is that,na like this we go dey live for Nigeria? If no be God seriously we for Don lost many lives because of this matter wey dey ground, but my advice for every Nigeria people be say make we dey on prayer because our leaders eyes don close.
jr. member
Activity: 40
Merit: 2
February 02, 2023, 07:40:46 PM
#1

Jump to: