Pages:
Author

Topic: The sooner you find an alternative the better - page 2. (Read 191 times)

member
Activity: 168
Merit: 50
Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
For most of us wey dey use crypto almost every day and get some of our value stored inside, we know say binance na our most preferred and probably the only online exchange wey most of us dey use use for the country, federal government don tie their hands, dem don even charge them untop am, this matter fit long pass like this and binance fit no gree pay any fine wey federal government go give them so easily, them go want do stubborn head so some negotiations go dey, so instead of you to dey wait till dem ban binance for the country start to find alternatives.

I for say make una go for other exchange like kucoin but we never know if fg eye go reach all the exchange or if na only binance for now.
I come hear say we get some p2p vendors for Nigeria here wey get good rates wey fit trade our coins give us cash for our country here but the only problem na say scam people plenty inside and to find legit one go hard unless by recommendation.

I read through one thread and I see say our boss cryptobrainboss dey run am too, so if things cast na to petronize am be that.
Pages:
Jump to: