I no fit talk all the differences here but these ones na the key ones I know say others get too to add, but las las abeg trading and gambling no be the same thing,
The emotional trauma wey come with trading is second to none, that time wey you no dy trade, you go feel like say na that Times you for make enough money, but once you enter wrongly, ur eye go clear, because the market go humble you sharp sharp.
I dey tell you bro I no know how person wan take sensitise people say these things na two different game altogether