Pages:
Author

Topic: What do you know about Nigeria (History) - page 2. (Read 271 times)

full member
Activity: 182
Merit: 152
Never give up
December 31, 2023, 09:55:21 AM
#3
1. On April 2nd 1972 Naija change from right hand drive wey the British people introduce to them to left hand drive wey dey common
Among French people and the Americans.
2. Gen Aguiyi Johnson ironsi na the first military head of state of Naija.
3. 1st of January 1973 Na when our country Naija start to they use Naira.
 My people make una add the ones wey una still remember.

Any Nigerian who is active here on BitcoinTalk can read and write properly. that means he or she passed through primary or secondary school level of education and in these levels of education, they are taught more about the history of Nigeria, culture and past historic events that took place. I can't discourage you though as it might be a nice initiative but really not necessary.

If we start writing the history of Nigeria today, e no go finish as Dem many die and D truth be say, I don tire for naija and anything wey concerns Dem history I no wan even hear. The country dey bitter me for mouth die but watin man go do? Na here we find our self, so na here we dey.
I agree watin you talk, Nigeria no be today something and person no go fit learn everything finish because this country right from start e no clear for people eyes, as long as say person manage learn small for school or anywhere em go fit read about the history of Nigeria.
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
December 31, 2023, 09:30:17 AM
#2
1. On April 2nd 1972 Naija change from right hand drive wey the British people introduce to them to left hand drive wey dey common
Among French people and the Americans.
2. Gen Aguiyi Johnson ironsi na the first military head of state of Naija.
3. 1st of January 1973 Na when our country Naija start to they use Naira.
 My people make una add the ones wey una still remember.

Any Nigerian who is active here on BitcoinTalk can read and write properly. that means he or she passed through primary or secondary school level of education and in these levels of education, they are taught more about the history of Nigeria, culture and past historic events that took place. I can't discourage you though as it might be a nice initiative but really not necessary.

If we start writing the history of Nigeria today, e no go finish as Dem many die and D truth be say, I don tire for naija and anything wey concerns Dem history I no wan even hear. The country dey bitter me for mouth die but watin man go do? Na here we find our self, so na here we dey.
member
Activity: 308
Merit: 26
December 31, 2023, 02:54:41 AM
#1
Naija Na one country we be say get level, bcos em no only they rich for natural resources but e get rich history too, I remember those days wey them dey teach us some of this historical events for school but most of us done forget.
So make we celebrate our country here by saying one historical event and the date e happen so make others wey no know learn ,

Jump to: