In this case I won't blame anybody cause not everyone has all the opportunity in life. Cause at the early ages of the (90)s not everyone has a clue about internet in those days. All they know is all about farming.
First of all bitcoin never started in the 90s but around 2008-2009 and that one na about 15 to 16 years back so dem don born almost everybody wey dey here except anyone here dey below 16years. So many people been dey awear about am, but them know no say the price go reach like this because no body fit predict the future. Bitcoin Price at when the price come out been dey around $0.1 so nobody fit know say the price go reach like this today. So we no go blame ourselves but rather pick from when we get the information.
But many people has now heard about crypto and bitcoin investment still no dey gree invest... Maybe they are afraid of taking the risk of investing or
greediness no allow them, is just like a woman in my area she so much believe bitcoin investment and honestly speaking it keeps her going in life.make greedy no dey make some people lose their opportunity for life.
Greediness no get any role to play here but lack of information about bitcoin na the reason behind why most people no invest for bitcoin.
The woman for your area wey believe for bitcoin wey dey keep her going, na the investment she do Naim dey give her joy? Or abi she just dey get joy because she hear about bitcoin? If she somuch believe in bitcoin as you said , there is need for you to introduce her to invest in bitcoin because all those happiness for dey meaningful if e get money for bitcoin.