Pages:
Author

Topic: Why most of the post aren't bitcoin related topics (Read 338 times)

jr. member
Activity: 42
Merit: 1
Wetin you talk na better thing but here na local board, here u fit talk about anything which you feel like but should be beneficial. You fit talk about things wey Dy happen around you preferably your locality. No bi always we go discuss crypto or bitcoin. If you have something wey you wan share for us partaining crypto or bitcoin you are free to drop it too and again there are other forum that talk about them.

sr. member
Activity: 378
Merit: 285
Me I dey new for the forum and I still dey learn. But I think say as na local board wey concern Naija, everything wey dey happen for the country supposed come board so that we go dey aware of watin dey happen for the country. As I dey come here I dey read many tori wey I never even see for tv or even listen for radio. Any person wey get crypto related topics too make them post am people go also learn from am and dem go comment where necessary.
sr. member
Activity: 728
Merit: 421
OP, it is nice you asked this question. We all know this platform is a Bitcoin and Crypto based platform so therefore it is a global one that accommodates many people from different walks of life.

Back to our own local board, just as I have said earlier, there are different people with different careers and professions and are willing to contribute to the development of this board and would do that by rendering solutions to any existing challenges encountered here. Some talk in their vernacular and that has helped them alot and other members too who are listening and watching to learn new things every day. So OP I think we should not expect only Bitcoin related post only because there are no restrictions on the pattern and types of posting here. This platform is an open one and we can learn here everyday while engaging in enteraction with one another.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
Like we all already know say we get different boards and some of them nah for crypto related posts some nag altcoin and other stuffs while the rest nah general board.
This general boards them nah where we got talk other things outside crypto and we fit still attache crypto discussion too, so even if some of us no dey post crypto related post them but if we dey post other thing way dey meaningful, I know sure say nah crime or we dey valuate the rules, no be must say we go post things about crypto currency, as no be everybody get full experience about crypto, no matter say some of us nah Bitcoin lover or bitcoiners, no be all get crypto knowledge, even those way get am know know everything inside crypto.
hero member
Activity: 966
Merit: 588
Just as the name implies "Local Board", it is clear that you would most likely find topics that are more related to the happenings around our country, but even as that, I have checked we still have some topics on Bitcoin and which the difference or ratio to the number of topics outside Bitcoin isn't that much. However, this should not be a thing of worry because we have other boards that have settled the issue of Bitcoin-related stuff such as the Bitcoin Discussion board, the reason for the local board is making the forum more spicy and accommodating.
full member
Activity: 952
Merit: 232
I think this could help the community for people like us to be self educated with those content rather than local news which I think we frequently get those update from our local news channels from TV, Radio and newspapers.

True talk but if you noticed the news talk dem dun dey reduced too because e no be like as e been dey before wey everyday thread na about politics and wetin dey sup for the election. This na local board so no too forget say na wetin dey relate to us na wetin we go dey discuss from time to talk. I dey always talk say no be about correcting people be d solution, wetin you dey do yourself to help the board. Okay so you dun notice say unrelated Bitcoin topic full for the local board so wetin you dey do to try channel people discussion go Bitcoin related topic. No be to dey talk talk without helping the mata, you self post Bitcoin stuff so other go follow you talk and dem for pick interest in Bitcoin related contents.

isn't meant for the locals or doesn't have enough quality to be posted here. Do we try to reduce our efforts that relates with local news and political tells and channel it to be more of cryptobased topics?

Crypto based contents doesn't directly relate to quality because person fit dey talk crypto talk yet nothing dey inside but person wey dey talk politics, society and other general mata dem wey dey worry the country fit dey make better sense. E no mata wetin you dey discuss but make e dey add value to the local board or other people life wey dey read am. Also it depends on wetin the community dey engage, if we reduce our engagement with all this low quality threads dem go disappear small small.
Your response always dey very solid as usual boss, and I like the fact say we dey listen and make adjustments as necessary along the way.
I sometimes no even dey fit comment because of the kinds of topics for here, but e don improve pass before.
I know say everyone no fit create BTC or crypto related topics everytime, but the fact be say this board suppose get where off topics not relating to BTC fit dey posted.
I no talk of the main general thread, but for this Naija board. So that we fit distinguish the topics for much sense to be gained and for just normal gist around.
Na just my opinion on the matter be this.
jr. member
Activity: 34
Merit: 14
The forum is designed in this manner to carry everyone along. They're section by section where everything you need talk about is channeled. If basically you want to talk about Bitcoin alone, there's a section for Bitcoin discussion, and other sections respectively. If all the discussion here is Bitcoin based, categorically I'll say it's gonna be bore, for must of us who are still newbie. Aloha 🕊️
full member
Activity: 162
Merit: 104
Greetings dude!
Sorry have been away for awhile now but that doesn't mean my account is abandoned for awhile now but, after some weeks of inactive I came back to see lots of post aren't cryptocurrency oriented post rather than what I think isn't meant for the locals or doesn't have enough quality to be posted here. Do we try to reduce our efforts that relates with local news and political tells and channel it to be more of cryptobased topics?
I think this could help the community for people like us to be self educated with those content rather than local news which I think we frequently get those update from our local news channels from TV, Radio and newspapers.
Yea I though as much. I always ask my self that same question. But I discovered lately that why most people chose to discuss topics that are not crypto related is Because dey know Nothing about crypto and it's mostly found among the newbie. Dey are fortunate  to find themselves here but know nothing about it.that's Why dey always discuss other topics , Because that's what dey know more. Most are willing to Learn and many are stuck with what dey know.

I also discover that most of our legendary that came to the forum, are always  in bitcoin discussing forum because dey need to lean more because you can't comprehend their knowledge. Because if they post a seriously bitcoin related thread most of us can not reply vividly. 

Most people here are being merited by non crypto related topics.  While some were merited by crypto related thread. So everyone has his or her ways of achieving things in life. With this little explanation of mine I Believe you do understand the reasons.

What i understood so far is that most people always seeing here as a place for local content and they basically share locally news for us to understand the situation around us, but from review so far whom ever that thinks of getting a thorough knowledge should at least expand and extend their readings to other board such as the english based board where we can Interact deeply on altcoin and bitcoin discussion.
sr. member
Activity: 462
Merit: 355
The great city of God 🔥
Greetings dude!
Sorry have been away for awhile now but that doesn't mean my account is abandoned for awhile now but, after some weeks of inactive I came back to see lots of post aren't cryptocurrency oriented post rather than what I think isn't meant for the locals or doesn't have enough quality to be posted here. Do we try to reduce our efforts that relates with local news and political tells and channel it to be more of cryptobased topics?
I think this could help the community for people like us to be self educated with those content rather than local news which I think we frequently get those update from our local news channels from TV, Radio and newspapers.
Yea I though as much. I always ask my self that same question. But I discovered lately that why most people chose to discuss topics that are not crypto related is Because dey know Nothing about crypto and it's mostly found among the newbie. Dey are fortunate  to find themselves here but know nothing about it.that's Why dey always discuss other topics , Because that's what dey know more. Most are willing to Learn and many are stuck with what dey know.

I also discover that most of our legendary that came to the forum, are always  in bitcoin discussing forum because dey need to lean more because you can't comprehend their knowledge. Because if they post a seriously bitcoin related thread most of us can not reply vividly. 

Most people here are being merited by non crypto related topics.  While some were merited by crypto related thread. So everyone has his or her ways of achieving things in life. With this little explanation of mine I Believe you do understand the reasons.
full member
Activity: 162
Merit: 104
Do we try to reduce our efforts that relates with local news and political tells and channel it to be more of cryptobased topics?
Local news must dey for local board, anywhere wey countrymen gather, at least part of the discussion must concern wetin dey happen for our country, nothing dey bad about am. Na true say some discussions no really dey necessary, but spam discussions don reduce wella for our local board, before we bin dey get too many spam threads, but now most of the threads wey dey this board make sense, so na better step forward.
I think this could help the community for people like us to be self educated with those content rather than local news...
If e get any Bitcoin or crypto related topic wey you wan discuss, then you fit start the thread for our local board and we go join the discussion, if e get anything wey you no too understand about Bitcoin, you fit also ask am as question for our local board here. The board dey move for the right direction and i no think say any change dey necessary.

Thank you my brother for the hit up although me self come later understand say the place must carry local tori based on say everi body wey dey hia dey somehow get information locally and we also nid to dey put am across even though say no be about bitcoin mata but make pipo wey dey around follo get tori for their mouth.
However, make we also try bring am up from oda place wey we see important tori for the entire forum come local as I believe say no be everi body sabi all de angle for this forum.
legendary
Activity: 2184
Merit: 1302
Do we try to reduce our efforts that relates with local news and political tells and channel it to be more of cryptobased topics?
Local news must dey for local board, anywhere wey countrymen gather, at least part of the discussion must concern wetin dey happen for our country, nothing dey bad about am. Na true say some discussions no really dey necessary, but spam discussions don reduce wella for our local board, before we bin dey get too many spam threads, but now most of the threads wey dey this board make sense, so na better step forward.
I think this could help the community for people like us to be self educated with those content rather than local news...
If e get any Bitcoin or crypto related topic wey you wan discuss, then you fit start the thread for our local board and we go join the discussion, if e get anything wey you no too understand about Bitcoin, you fit also ask am as question for our local board here. The board dey move for the right direction and i no think say any change dey necessary.
hero member
Activity: 882
Merit: 800
First you should understand that local is local no matter what it takes you can't take away the local information from this forum because we are local and we must share those local contents and local news across the local board. This forum is a large community that conveys all forms of information that you need to know about bitcoin and it's configuration, the best is to look out for the right sections were those information are being shared. So this forum basically is being segmented in sections which I think you should devote time to glance through them to know how they function.
sr. member
Activity: 770
Merit: 445
Greetings dude!
Sorry have been away for awhile now but that doesn't mean my account is abandoned for awhile now but, after some weeks of inactive I came back to see lots of post aren't cryptocurrency oriented post rather than what I think isn't meant for the locals or doesn't have enough quality to be posted here.
Welcome back, I noticed what you said also, but there is no much news or events about bitcoin activities happening in our country currently, so if we want to stick to only bitcoin discussion here, then the board will be kind of boring and and won’t really be active which is kind of bad for us, but some political post’s and other threads that are created here is also useful, we shouldn’t just talk about bitcoin alone, some times we need to talk about different things happening in our country, which am sure lots of people are going to learn from it, there are different scams happening in our country currently, whenever we discover anyone, then we can report it here to enlighten people more so that they won’t fall for It.
legendary
Activity: 2450
Merit: 4295
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
I think this could help the community for people like us to be self educated with those content rather than local news which I think we frequently get those update from our local news channels from TV, Radio and newspapers.

True talk but if you noticed the news talk dem dun dey reduced too because e no be like as e been dey before wey everyday thread na about politics and wetin dey sup for the election. This na local board so no too forget say na wetin dey relate to us na wetin we go dey discuss from time to talk. I dey always talk say no be about correcting people be d solution, wetin you dey do yourself to help the board. Okay so you dun notice say unrelated Bitcoin topic full for the local board so wetin you dey do to try channel people discussion go Bitcoin related topic. No be to dey talk talk without helping the mata, you self post Bitcoin stuff so other go follow you talk and dem for pick interest in Bitcoin related contents.

isn't meant for the locals or doesn't have enough quality to be posted here. Do we try to reduce our efforts that relates with local news and political tells and channel it to be more of cryptobased topics?

Crypto based contents doesn't directly relate to quality because person fit dey talk crypto talk yet nothing dey inside but person wey dey talk politics, society and other general mata dem wey dey worry the country fit dey make better sense. E no mata wetin you dey discuss but make e dey add value to the local board or other people life wey dey read am. Also it depends on wetin the community dey engage, if we reduce our engagement with all this low quality threads dem go disappear small small.
sr. member
Activity: 658
Merit: 441
Greetings dude!
Sorry have been away for awhile now but that doesn't mean my account is abandoned for awhile now but, after some weeks of inactive I came back to see lots of post aren't cryptocurrency oriented post rather than what I think isn't meant for the locals or doesn't have enough quality to be posted here. Do we try to reduce our efforts that relates with local news and political tells and channel it to be more of cryptobased topics?
If you observe or you go through di past created topics, you go see say we dey also discuss Bitcoin or crypto related issues. Maybe we dey talk more on other subjects, na im make e come be like say crypto discussions dey less but we dey torchlight am too. One of di reasons wey fit make am difficult for you to see dis discussions or topics na because we no get sub boards yet. But I believe very soon admin go listen to our pleas and help us create sub boards like politics, off topics to organize things around here. With di sub boards, our local board go dey well organized and e go dey easy for person to look for topics wey interest am.
hero member
Activity: 560
Merit: 511
Greetings dude!
Sorry have been away for awhile now but that doesn't mean my account is abandoned for awhile now but, after some weeks of inactive I came back to see lots of post aren't cryptocurrency oriented post rather than what I think isn't meant for the locals or doesn't have enough quality to be posted here. Do we try to reduce our efforts that relates with local news and political tells and channel it to be more of cryptobased topics?
I think this could help the community for people like us to be self educated with those content rather than local news which I think we frequently get those update from our local news channels from TV, Radio and newspapers.
OP, you are welcome back to the forum. As for you post,it will be difficult for us to only focus on cryptocurrency discussion alone because it will lead to less contribution and boredom of the board. There are some people who are very good on other discussions apart from crypto which will also add value to the board and us too. The most important purpose of being here to learn about cryptocurrency (bitcoin),which you don't need to know about the tech side. Only the basics of bitcoin, which is the right wallet to use,how to send and receive bitcoin and how to hold for long. The other angles are based on personal interest. The country economy is alarming and the politics is corrupt,which we are also part of the country and it has being a pain on the neck. This is why you seed other topics,and moreover other he good to dey updated for every aspect of live not only finance. Economy is investment and investment is money.
hero member
Activity: 546
Merit: 516
It is not possible that all the posts here will be Bitcoin related. To me I feel we can share any information here and not necessarily about Bitcoin. On the other hand, if others are not sharing Bitcoin related posts, do well to share so that you lead the way and we will follow.

A lot of good posts relating to our country and the people have been shared here including post about converting generator to gas. This is important as many people have already implemented the ideas shared here. So I don't think there is anything wrong with how posts are shared in this board.
sr. member
Activity: 476
Merit: 276
Greetings dude!
Sorry have been away for awhile now but that doesn't mean my account is abandoned for awhile now but, after some weeks of inactive I came back to see lots of post aren't cryptocurrency oriented post rather than what I think isn't meant for the locals or doesn't have enough quality to be posted here. Do we try to reduce our efforts that relates with local news and political tells and channel it to be more of cryptobased topics?
I think this could help the community for people like us to be self educated with those content rather than local news which I think we frequently get those update from our local news channels from TV, Radio and newspapers.

OP I disagree with you on that, the little I understand from local boards is not only for crypto discussion but also other issues relating to the country even in times of schooling we have extra curriculum were things that are not related to school is normally done so as local boards, I believe if it was only for crypto related topics this local boards wouldn't have been created because there are many sections that strictly focused on crypto talks, so local boards was created to enable people who have issues with English to communicate via there local language and matters concerning them.
sr. member
Activity: 504
Merit: 254
My broda, u say u ve been away 4 awhile but no mean ur account was abandoned 4 awhile? Bro, it was on abandoned on those whiles u where away and inactive, that is the point abi u lease am out those whiles?
Coming on the concepts where u segmented against crypto related tin and our local news and trends, there I bring to u that richness is not just of u having the treasures to urself but of ur impact with the public relating system as to solve problems, ur peace of mind and ur ability of aspirations and inspirations on a general overview as being of a welcomed by the people.
This is as they Crypto, specifically the almighty Bitcoin where it terms to have versatile utilities towards people's,  impacting and creating positive related instincts on the masses in other to magnetise and attracs those who has no ideas and or concerns about it's coins existence.

Shey when person helps u on one vital way u go develop a vitality interest with the aim to earn more as for a better expectations could be upfront
sr. member
Activity: 462
Merit: 355
The great city of God 🔥
Op, every point I wish to make has been clearly stated here. So alll I just have to say is that, all work without play makes Jack a dull boy. Many people have different motives of coming into this forum. Your paspctive and others might not be thesame. Like me sometimes I even think of bringing topics related to jokes which make people laugh and make hear More fun to be. But when you post something like that here, they might start abusing you. That u should always make a quality post rather than shitpost. So all I have to say is that. in as much as we are talking about Bitcoin, let's make here lively, lovely, interesting and accormordating.
Pages:
Jump to: