Pages:
Author

Topic: Work for person this year, trade forex or gambling? - page 2. (Read 561 times)

sr. member
Activity: 476
Merit: 307
Three of these things na something wey I sight say people wan dey try remove body for, to work for person to trade forex and to dey play gamble weda for casino or online. Me myself I Dom reason am for our country as e be like this now I no sure say to work for person fit favour person again especially when e come be say u dey alone or u dey feed family and salary no come balance this one na one of the things wey people really complain of last year.
You see these three things wey you mentioned, my hand and leg dey inside them and na the things wey I done dey work on for a long time so person fit from there say bye bye to poverty. Na true say some people get plenty funny story to tell about some of them but for life anything wey involve risk no dey give better money because life itself na risk so we gat take risks once once to fit make am. Wetin matter na to take calculated risk and know how to manage resources properly so that person no go dey hope on cloud wey dey form come throw the water wey dey pot away. Forex na something big wey fit change your life and gambling na the same thing wey fit change your life too, na to use head find better update wey go help person do them very well.

legendary
Activity: 1694
Merit: 1164
Before you become something, you gats work for person, I no know how you wan do am but, e no get how you wan support your dreams way you no go work for person except say, you wan hawk watin no good for street if you never get small capital already to start up something. I know say, to work for person no nice like that o but, e go better say, you get somewhere to start building up that dream because, you no go just arrive like that. Forex traders Dey loss money watin no good and that money way you wan loss to forex, you need earn am from somewhere else.
Gambling matter eh, I no go talk am via say, you no get any statistics way say e go pay. Na just you, your money and luck.
sr. member
Activity: 182
Merit: 120
If no be say this topic na crypto related topic I for like discuss other things but, other things dey aside trade or gambling even for this matter new traders still Dey enter the market daily and old traders wey lose still dey find new means to make am IMO trading na strategy so as you dey upgrade gradually you dey trade perfect. I no know for gambling because no be wetin person suppose put hope to make money regular definitely the outcome dey unpredictable lastly an employee still dey make am just depends on wetin you dey work maybe value no too dey na why the pay fit small. Among everything listed a full time job na dey important and this trade of a thing fit be side hustle e no get how you no go make profit once in a while.
sr. member
Activity: 1008
Merit: 392
Underestimate- nothing
I could remember a day I was discussing with a friend how a man uses 100 naira to win 20 million naira in gambling,  my dad overheard our conversation and shouted at us to stop that kind of conversation, he said wealthiness doesn't come from winning lottery or jackpots, that those that seriously seek to betting through out their life doesn't probably end well but ends up miserable and frustrated.

Sometimes morals is what is making our parents speak this way and when you tell some about bitcoin they get angry all because of lack of information, there people that don't do any other thing but to play gambling that is like what they do for a living and I was reading the other day something on twitter how a 16 year old boy won 10 million and his scared if telling is parent and the worst thing is that he uses is mom's account. There people that they might be lucky to get wealth from gambling.

Quote
I don't mean to conderm bettors though but the habit of consistently staking and betting is wrong for the sake of been rich and wealthy someday is not appropriate, gambling should just be like a fun thing, never take it too serious, it will ruin your future because it's very addictive.

Having the habit of addiction is very bad and it is suppose to be discouraged even if you want to gamble ot should be on our right sense,  if you hear most of the things people that are addicted do you will feel disappointed and you wonder if it was worth it and what they need to understand is that if it does not favour you just quit especially gambling, because you keep spending and you don't get any returns, a lot can be use to prove that emotions need to be controlled.
hero member
Activity: 672
Merit: 501
Three of these things na something wey I sight say people wan dey try remove body for, to work for person to trade forex and to dey play gamble weda for casino or online.

Another one na forex trading and gambling I just put them together because them dey like brothers, one of my friend call me after the new year, bring him phone and book dey calculate all the money wey him spend for online betting account and forex trading Omo the money too much but that bobo go always tell you say money no gum am but everyday him dey trade forex

Is true but not all the work are like that, I have so many people currently earning upto 1 million naira working in a company and this is own by a person, so actually while others cries for working for someone others are going home with million monthly and you cannot said the person should quit the job, a lot of people would have gotten a high paid jobs because the opportunities are their but what is affecting us is the connection we have gotten use to. However if your friend the forex trader told you he did not have any money to give you, he can be right because he could be striving for a bigger margin, for gambling you no say some of our people no they do without am, so this new year nobody won leave am oo because I they always see am as something way be say people go like do am more this year pass.
hero member
Activity: 560
Merit: 474
Fine by Time
Three of these things na something wey I sight say people wan dey try remove body for, to work for person to trade forex and to dey play gamble weda for casino or online. Me myself I Dom reason am for our country as e be like this now I no sure say to work for person fit favour person again especially when e come be say u dey alone or u dey feed family and salary no come balance this one na one of the things wey people really complain of last year.  
e no get wetin de wrong if you de work for person and depending on the nature of the work, we all need to work for someone so as to get some level of experience that will help us do better if we want to stand and work for ourselves.

hope you know say doing a signature campaign is the same as working for someone and even if you are doing a good paying company work, na still person you de work for. at the end, the issue no be just say make we no work for person but na make we no de do job when go cause us to de receive payment when de below our worth all in the name of going to work. if working for someone can pay you well for a start, it is best to stick to it and if you are able to sustain yourself through self employment, that one too no be bad thing. as per forex trading and gambling, those ones that choice when each individual need make on him own whether na wetin him go do on not. as long as the money de come legitimately and you de on the winning side, just hustle your thing and no go de reason say you no wan work for person.
Wetting u talk make sense wela. I just want chip in small thin for everything so that i go fit clairfy you. You see for that work matter eh, no be say working for person dey bad o, na just say e they better say you go work for person with your skill based on hire or contract than say dem employ they pay you peanut. If dem employ the only way better thing fit come out for that work na if the work na good paying work but if you reason how much dem dey pay people for work these days u go prefer to stay idle instead of to go work. Imagine say u wake up by 7:am go work by 9:am then come back by 5:pm. At end of the month weting you fit save up na 10% if your salary wey be say the salary self nothing come out. As for me ah no go fit go work for person if no be my skill ah they put into work. And e gat be working from home anything wey pass like that ah no do again. The experience ah done get from my papa wey work for compay for how many years and nothing to write home about. E better sef say person be civil servant in the end they go give am pension.
?
Activity: -
Merit: -
Personally, I feel working for someone to a point can be valuable as it offers experience, opportunities to gain and develop professional network and can also prepare you for the future if you have plans to build up. But you shouldn't be too comfortable or dependent on a single job especially as a Nigerian. You can balance working as an employee with doing other things that can fetch you money.

As for Forex and gambling, one should know when to take a break if it is no longer favourable.
full member
Activity: 266
Merit: 133
Normally, if you dey work for someone, you go dey plan your own thing on the side. It's not like you'll work for someone your entire life. Once you gather your resources this year, you can decide to leave working for someone else. Watin no too good, na to have the mindset that you'll work under someone forever, unless the company you work for pays you well and covers all your needs, if not, it's fine to leave.

For gambling or forex, it depends on how you approach it. Some people gamble on weekends with spare cash. And if they win, fine. If not, they move on. It's those who gamble like a nine-to-five job every day that get affected and end up with sad stories to tell about addiction.

As for forex it's better to follow who know road. I've seen people who went into forex and made it, while others cried about it. It depends on your approach and if you calm down to learn from someone who know road, you no go cry. Everything depends on the individual, the mindset, and approach. This year make we try  make wise decisions, and if you need assistance, find person wey know road for better guidance.
jr. member
Activity: 43
Merit: 23
Everything wey you talk here na mindset and nothing much. Now I go start from working for person; I know say this one na very difficult thing to do currently as salaries nowadays no go anywhere, to people wey you dey work for fit feel say them dey pay you but on other hands na nothing e be compared to inflation rate and how things dey rise every now and then.

The solution be say, you bend yourself small if you no get family wey you dey take care of, or if you never too engaged yourself with woman around you then you fit manage within 50k above salary take gum body.

For gambling and trading; wetin happened here be say many of us just put our entire life there say possibilities dey there, I know say possibility dey but we need to reduce our thinking small so that e no go affect us.

Wetin make us dey suffer too much lose for trading or gambling be say we too put am interest say something possible go happen and if e no work like that we go begin panic na so we go still dey lose on a regular basis.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Enjoy 500% bonus + 70 FS
Three of these things na something wey I sight say people wan dey try remove body for, to work for person to trade forex and to dey play gamble weda for casino or online. Me myself I Dom reason am for our country as e be like this now I no sure say to work for person fit favour person again especially when e come be say u dey alone or u dey feed family and salary no come balance this one na one of the things wey people really complain of last year.

Another one na forex trading and gambling I just put them together because them dey like brothers, one of my friend call me after the new year, bring him phone and book dey calculate all the money wey him spend for online betting account and forex trading Omo the money too much but that bobo go always tell you say money no gum am but everyday him dey trade forex still dey play gamble. These three things wey I mention sometimes fit control mental health those wey dey trade forex go know wetin I mean that one na when u allow am be addiction you fit dey calculate forex ur brain dey hot sef the same thing with gambling,

So this year how person wey dey do these things want take cope and how much profit and loss you as an individual Dom calculate from your own side and how u dey take control or cope with the addiction.

Make we hear from you person fit dey here to learn from our own contribution.
With the current economic Nigerian economy what I will not advise someone to do this year is working for someone in the country or in the private sectors especially private schools and hotels because these sets of workers are actually glorified workers because with the current economic realities on ground and looking at the pay that they receives as salary you begin to imagine how they survive with such salary because the inflation rate in the country is something else

So I will advise people to start something on their own and develop it over time instead of keeping yourself in slavery in the name of work because with the way our country is now you can't do anything with your salary even as a single individual
sr. member
Activity: 686
Merit: 319
Three of these things na something wey I sight say people wan dey try remove body for, to work for person to trade forex and to dey play gamble weda for casino or online. Me myself I Dom reason am for our country as e be like this now I no sure say to work for person fit favour person again especially when e come be say u dey alone or u dey feed family and salary no come balance this one na one of the things wey people really complain of last year.

Another one na forex trading and gambling I just put them together because them dey like brothers, one of my friend call me after the new year, bring him phone and book dey calculate all the money wey him spend for online betting account and forex trading Omo the money too much but that bobo go always tell you say money no gum am but everyday him dey trade forex still dey play gamble. These three things wey I mention sometimes fit control mental health those wey dey trade forex go know wetin I mean that one na when u allow am be addiction you fit dey calculate forex ur brain dey hot sef the same thing with gambling,

So this year how person wey dey do these things want take cope and how much profit and loss you as an individual Dom calculate from your own side and how u dey take control or cope with the addiction.

Make we hear from you person fit dey here to learn from our own contribution.

Op just say about yourself and other people that you know, otherwise, many people are out there who are praying to get a job even though na to dey work under someone. Even as you see say cost of living wan finish us for this country, e no mean say people no dey seek for a job under someone, some people no dey mind, dey just wan dey feel like they are earning some little amount of money wey go put food for their table.

Regarding the forex trading and gambling, na waiting dey kill most of our youths be that, a lot of them believe that the only they could make it is either gambling or forex trading, if some people calculate the money wey dem waste for gambling and trading last year, you go pitty dem because if they use the money do other important thing dem for don archive something for their life. Gambling is meant for fun but for this country we put am for head as means of income, this is 2025 e better make we use our life very well to achieve good things for this new year.
sr. member
Activity: 420
Merit: 253

So this year how person wey dey do these things want take cope and how much profit and loss you as an individual Dom calculate from your own side and how u dey take control or cope with the addiction.

Make we hear from you person fit dey here to learn from our own contribution.

Wetin me i go just contribute be say everybody get one thing wey dey work and favor dem so as person dey condemn sometin, na so anoda pesin dey appreciate the tin and na so life be. To work for person no bad but wen u continue wit the mentality of working for people without thinking on how to establish your own sef, na im be where e bad. For a gambler and a forex trader, since the two dey work like brothers i go say dem no too bad as most people dey see am but e dey depend on the approach wey you take follow your gambling life or your forex trading because the one tin wey dey affect people wey dey into these two categories na to dey greedy. If you don trade come get some profits why not leave the market till you get a good signal wey go make you to enter another trade but some people go still dey trade even wen dem no see better signal. Gambling own be say e no dey easy o especially for pesin wey don already fall into addiction but e get how pesin go manage yin sef wey be say all dos tins no go affect am or worry am not to give attention to other tins wey go help his life. As a gambler, if you get luck win small money na just to stop to gamble yet take the money do better tin so that even when you play and lose you go get wetin you go point hand say naim be wetin you achieve from gambling.

Person wey dey do the three things wey you listed fit cope very well as far as they know their limit and how to handle all of them without going above their capacity.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 305
yes
Some people gamble for entertainment while majority of gamblers nowadays in our country gamble for profits (to generate wealth). All this is probably because they wanted more money. And I believe nothing can satisfy human,,, so we normally request for more money even when we are comfortable.
I could remember a day I was discussing with a friend how a man uses 100 naira to win 20 million naira in gambling,  my dad overheard our conversation and shouted at us to stop that kind of conversation, he said wealthiness doesn't come from winning lottery or jackpots, that those that seriously seek to betting through out their life doesn't probably end well but ends up miserable and frustrated.

I don't mean to conderm bettors though but the habit of consistently staking and betting is wrong for the sake of been rich and wealthy someday is not appropriate, gambling should just be like a fun thing, never take it too serious, it will ruin your future because it's very addictive.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337

Make we hear from you person fit dey here to learn from our own contribution.

So long it bring you money and out food on your table, you can do any of them you know best. The country current situation is more than pressing for the common man. They can choose to do whatever they like just so they survive. The risk involved in gambling and trading is why it's not usually advised because the money you would used for eating and taking care of yourself, you end up wasting them in those activities. Just avoid being addicted at some point so you don't waste every penny you own.
So long as we understand the risk on all those things we are good to do them, like gambling responsibly with the money we can afford to lose, trading without emotions, working for someone (in a high paying job). So many people that works in a good company are also gambling and trading forex because they needed more money. If one is an expert trader he can make a living from it (although some times you lose and some times you win, that's life ). Some people gamble for entertainment while majority of gamblers nowadays in our country gamble for profits (to generate wealth). All this is probably because they wanted more money. And I believe nothing can satisfy human,,, so we normally request for more money even when we are comfortable.
sr. member
Activity: 420
Merit: 339
If you no work for person how you wan carry raise up money to carry build up your own? Everything way you mention get how eh fit affect person negatively or positively the outcome nah base on how you treat am the only thing be say too much of everything nah problem.

People they work for person save up money carry am learn trading and dem they excel for the area nah some people they even take am as full time job and eh they favour them, some they spend all their life savings to they trade and nothing still they come out but nah still their training stage be that we no suppose discourage them.

Nah only gambling people suppose follow up with style cuz nah luck and grace dem they carry excel for that area eh no easy to see stable income from gambling.

Honestly there is nothing absolutely wrong working for person ooo, the main thing na to get target while working for the person, though is not easy but most times we can not become a master of our own without serving first one mistake some people make is by not having a target no matter how small it is while working for others.

As for gambling, it is very unrealistic for anyone to consider as some kind of something to take seriously because the whole system is very unpredictable where winning is not assured, hence playing for fun has always been the best approach.
hero member
Activity: 826
Merit: 552
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Except you are being dependent on someone or maybe you are self employed (you have a skill or business) to be able to get money that you can use to sponsor yourself for other things. 
If you want to gamble, you need money and if you want to trade on the forex market you also need money, how can you get the money to do those things if you are not working?

Forex trading is not something that you can just jump in and start making money,  if you want to rely on it, then you must have been doing it earlier before now and you must have known your level of experience and success.

Lastly, gambling is not what I think anyone should consider as a source of income for 2025.
hero member
Activity: 896
Merit: 654
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
-snip-
Make we hear from you person fit dey here to learn from our own contribution.
You are making sense, friend, enough people have tried and regretted gambling and trading, no need to be wasting money, this is a new year, and one must make decisive decisions that will be for their benefit and safety. The question now is, are you good and profitable trading and/or gambling over for some specific time? The answer to that question should be the guide to the decision of such a person. A few are progressing in them, they should continue, but for those who have recorded too many ruins shouldn't force it again and again, let's learn from experience.
full member
Activity: 560
Merit: 161
Their is nothing wrong working for someone, if you can't create a job for yourself then you have no choice than to work for someone to be paid for it, atleast this can serve as source of income that one can depend on. Engaging ones self on gambling and forex trading is not bad but it is not one can depend on because it is not certain.  The most important thing for one is to have a source of income, then going into forex trading is not also a bad idea but shouldn't be something that should be settled as a source of income.
full member
Activity: 294
Merit: 202
RATING:⭐⭐⭐⭐⭐
No be today me self don realize say to work for person no follow for this country, except say no be you Dey feed yourself, pay your bills and other things and you just Dey look for where to get small small change to use Dey do small small things. If not, E no work at all, because regardless of how much them Dey pay you per month, you go fit don even acquire debt full your boy before the salary even come self, and when E eventually come, you no go come fit use am do better thing again other than to carry settle debt.
With the way the country be now self, even one source of income self no fit settle the financial burden wey one person Dey carry now for the country, even if na only you.

Concerning the aspect of gambling and forex trading, true true majority of Nigerian people Dey really suffer for this thing because most of us no sabi manage our emotions when we Dey gamble and the thing go make them, them no go know when them go end up spending money wey them no really budget ontop money wey them Dey cry say them no get. I no know if I go say this thing Dey happen to all of us, so E go really benefit them well well to leave am focus on things wey really matter.
legendary
Activity: 2716
Merit: 1225
Once a man, twice a child!
Another one na forex trading and gambling I just put them together because them dey like brothers...
Honestly, I dey always laugh weneva I see people compare forex trading with gambling. Ok, if una dey compare forex trading with gambling why una no dey also compare crypto trading with gambling? Abi both of dem nor be trading? Anyway, wetin I realize be sey na d mentality of "get rich quick" wey people carry enta forex trading and dem nor com meet am dey make dem wrongly conclude sey na gambling because na d same mentality dey gambling.

Forex trading na business of buying and selling just like the local market sellers and buyers. D difference wit forex trading be sey na online dem dey do am. So, in gambling wetin we dey buy and wetin we dey sell? If d local merchants nor dey expect to get rich quick overnight, wetin make you wey dey trade forex think sey e go dey possible for you? Money dey forex trading and e nor be gambling but you've to know your Money Management techniques very well to succeed. Don't aim for 10% daily profit as a starter. For instance, don't aim for $50 daily on a $500 account. You go blow ur account. Aim for $2-$5 daily and from there build confidence and master ur strategy. Make sure to use SL (Stop Lose). It's very important.

As for working for someone while you're on dis forum, it's not a good idea. How much dem wan pay you to meet ur expenses? Rememba sey N100k nor be like anything again and most  workers nor dey earn up to dat sef, even graduates. Except you be newbie wey neva spend up to a year here and u neva get campaign, you fit dey manage work for someone to gather small weight. Once you enta campaign begin plan to set ursef up. Build ur resources and find oda online jobs dey do. Learn trading (cryptos, FX, Stocks, Index, any trading wey go suit ur lifestyle). Nothing sweet reach online biz. D comfort and freedom nor be here.
Pages:
Jump to: