Pages:
Author

Topic: You done recive your own - page 2. (Read 341 times)

hero member
Activity: 2660
Merit: 630
Vave.com - Crypto Casino
December 02, 2023, 02:29:22 PM
#13
Na wa oo, all this naija free money dem, person no dey ever chop am sef.

Make them no dey stress stress people unnecessarily, fill fill don too much at the end of the day dem go pay some and the officials go collect others. People don lose hope for the way dem dey run government for Nigeria.

Me I no even know say dem dey feel form.

Wetin dey make government no dey go through a simple process wey be BVN. Them get people account number including phone number, why dem go still dey ask to feel form wey be say if you no be party supporter or you no get big person as insider your form no go go through.
hero member
Activity: 2464
Merit: 519
December 02, 2023, 02:25:46 PM
#12

I was told that some people have collected theirs. Let me repeat myself again, I was told. I have not seen anyone close to me directly that received anything.

I have not filled any form to be eligible for it.

Make more research, but this is the form one of my relatives gave me some weeks ago for it: https://docs.google.com/forms/d/e/1FAIpQLSciS7DW25pLiZaz-y_YhUAGZUoKM-V2-Whi2r46NTMdya5gsw/viewform?usp=sharing

This are also included on the WhatsApp message that I got it from:

Is there anywhere else we can verify this link? It would be helpful if you could provide me with a link to a government website so I can be sure I am not sending my details to the wrong person. Everyone should have the right to earn the 25k
hero member
Activity: 1190
Merit: 901
Livecasino.io
December 02, 2023, 01:53:15 PM
#11
After I read it here which is the first time, a family friend posted it on his WhatsApp status he said he also received the money and he put a link to fill the form. Well I have filled the form after scrutiny that I don't have to enter a BVN or NIN or even upload an ID. Right now we wait. What troubles me about the form is, I was expecting that since it is coming from the Federal Government who would not fill a Google form but a customized form. There is no measure to ensure that you cannot fill the form more than once.
sr. member
Activity: 434
Merit: 265
WOLFBET.COM - Exclusive VIP Rewards
December 02, 2023, 01:26:44 PM
#10
As I dey so, I never receive this kind of free money before but I see some people for my place dey shout say them done recive miraculous alert and I done still see the same thing for this place, abi nah only me na never recive this free money?
E get as e be oo, but thank God sha as now nah celebration season, at least plenty people dey when no get money to use celebrate am, so as this small one come them go fit manage am although.
No matter say this 25k nah Small money, but bad as e bad, e go still go a long way for many people, besides I go fit talk am say no body way recive this money been expect am, so as e dey so... Joy dey some areas because of this free money and the one way make am sweet pass be say them talk say the payments na for 3 good months but if incase say next month own no come, self e no mean as e be sat nah free thing.
sr. member
Activity: 546
Merit: 342
December 02, 2023, 12:22:15 PM
#9

This my discussion no dey related to crypto currency but as e stance so, e dey related to politics one kind.
First of all, this morning as I wake up I receive credit alert of N25k, when I see am I just dey confused wether nah somebody way I know nai send me the money, but when I ask the person way dey always put money for my account, em say no he him, then I con go browse about the RENEWEDHOPE cc because nah the name way show.
Finally finally I con know say nah free money way presido TINUBU share to many households and nah for 3 months e go last. So I know know if you self way dey read this post wether you done recive your own.
Omo no be small thing oo , see as many people dey get joy for my area base on this update wey come this December, so many people don receive this money and them they get joy watin no good for my area and everyone dey surprised how come e take happen but everyone still dey surprised because them no actually fill any form of any sought and still they were credited this free money. Bad as e bad this one don give people joy small even sey the money no big but at least it's still something that is worth enjoying.
sr. member
Activity: 476
Merit: 316
Get $2100 deposit bonuses & 60 FS
December 02, 2023, 08:32:50 AM
#8

This my discussion no dey related to crypto currency but as e stance so, e dey related to politics one kind.
First of all, this morning as I wake up I receive credit alert of N25k, when I see am I just dey confused wether nah somebody way I know nai send me the money, but when I ask the person way dey always put money for my account, em say no he him, then I con go browse about the RENEWEDHOPE cc because nah the name way show.
Finally finally I con know say nah free money way presido TINUBU share to many households and nah for 3 months e go last. So I know know if you self way dey read this post wether you done recive your own.
This is a good development from our government. I no say the money is not big compared to the high cost of living in Nigeria but, at least the money will solve small issues for the people who receive it. All this free free money no dey even touch me self, sha make I go check all my account first.

Op, please you fill any form before they pay you this money?
sr. member
Activity: 182
Merit: 120
December 02, 2023, 07:37:14 AM
#7
This one na good development even if the money is not enough for this kind time at least half bread is better than non, na the first time I dey see person receive government money, all the application wey people dey fill for my area say free money go come no dey come, sometimes na fadama, na fadama I dey mostly hear, the fadama na for farmers and when the form come people go fill their personal information and account number but I never hear say money come so I dey surprise, the matter dey hard to believe.
I like the development sha, but no be everybody go  receive this money just like me wey no hear about the cash transfer, and most of this government workers with the form will not share it rather na their relative or friends, money like this no dey reach everybody
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
December 02, 2023, 05:43:36 AM
#6
Na wa oo, all this naija free money dem, person no dey ever chop am sef. This is somehow strange to me and I mean this particular update oo, but I believe there some few one that I participated but didn't receive any thing from the government but other that I introduced were all credited. The program was something like RRR payment of 5k for 6months and all the Payment was made once and it was 30k credited. This one I haven't heard about and am just making research now and finding out that it's true. Omo make I still dey wait na, MIRACLE NO TIRE JESUS   Grin
hero member
Activity: 1008
Merit: 629
December 02, 2023, 05:31:04 AM
#5
 This nah beta thing but I never receive my own. Although I don hear when govt bin say them go give #30k to each house hold but e be like say them don reduce am. Most people go appreciate this act but my consan be say nah how many people go receive this one? Wetin we wan call this one? Palliative? Relief? Wetin them wan relieve if I may ask? The cost of living or wetin?
 E don tey wey we don dey ask for empowerment of the citizens from them and now this? For their mind them don do something..as the money no go finish bah? This we country nah cruise..
hero member
Activity: 546
Merit: 516
December 02, 2023, 04:53:33 AM
#4

This my discussion no dey related to crypto currency but as e stance so, e dey related to politics one kind.
First of all, this morning as I wake up I receive credit alert of N25k, when I see am I just dey confused wether nah somebody way I know nai send me the money, but when I ask the person way dey always put money for my account, em say no he him, then I con go browse about the RENEWEDHOPE cc because nah the name way show.
Finally finally I con know say nah free money way presido TINUBU share to many households and nah for 3 months e go last. So I know know if you self way dey read this post wether you done recive your own.
This is too good to be true. Its been long I see something like this. Should we call it Grace or miracle? Even though this is not sustainable,  it will go a long way in supporting people at least for the mean time while they think of other ways of making a living. This intervention will really caution the effect of our sad economic reality. The only problem is that the number of people that will benefit from this will be so insignificant compared to our population. 

I don't know if there was announcement during the application period but I was never aware of it. This is how information fly and one will only know when it's late. Abeg if the application is still open, tell us because plenty people need this money.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
December 02, 2023, 04:48:52 AM
#3
Let's assume that this is true, My few questions regarding this are,
1.  What criteria was used to selecting the household that the said 25k would be given to and when was the selection done?
2. If a government is giving it citizen a renewed hope, is it through a policy like this or won't it be better you use this money to train people to becoming skilled at something so they can be of help to themselves. Mind you, that 25k isn't even enough to take care of an adult for two weeks in this current economy.
3. Where is my own share of the money?   thus is the most important question they have to answer because that 25k go really help my life this morning.
I was told that some people have collected theirs. Let me repeat myself again, I was told. I have not seen anyone close to me directly that received anything.

I have not filled any form to be eligible for it.

Make more research, but this is the form one of my relatives gave me some weeks ago for it: https://docs.google.com/forms/d/e/1FAIpQLSciS7DW25pLiZaz-y_YhUAGZUoKM-V2-Whi2r46NTMdya5gsw/viewform?usp=sharing

This are also included on the WhatsApp message that I got it from:

Quote
25,000  program for 3 months.

Let's try to do it,

You will be asked this
1- Tenant
2- Landlord

Whichever one you choose is right, but the 1st one is ok

The cost is 75,000 for 3 months which is  25,000 per month.
full member
Activity: 490
Merit: 225
December 02, 2023, 03:50:40 AM
#2

This my discussion no dey related to crypto currency but as e stance so, e dey related to politics one kind.
First of all, this morning as I wake up I receive credit alert of N25k, when I see am I just dey confused wether nah somebody way I know nai send me the money, but when I ask the person way dey always put money for my account, em say no he him, then I con go browse about the RENEWEDHOPE cc because nah the name way show.
Finally finally I con know say nah free money way presido TINUBU share to many households and nah for 3 months e go last. So I know know if you self way dey read this post wether you done recive your own.
you done make me go check my balance wetin no nice. Well, I never see any alert and I done even try to check on face book if I go see person when done drop similar claim but I never see am.

Let's assume that this is true, My few questions regarding this are,
1.  What criteria was used to selecting the household that the said 25k would be given to and when was the selection done?
2. If a government is giving it citizen a renewed hope, is it through a policy like this or won't it be better you use this money to train people to becoming skilled at something so they can be of help to themselves. Mind you, that 25k isn't even enough to take care of an adult for two weeks in this current economy.
3. Where is my own share of the money?   thus is the most important question they have to answer because that 25k go really help my life this morning.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
December 02, 2023, 03:33:24 AM
#1

Jump to: