Pages:
Author

Topic: Your knowledge from school de help you abi e no de help you? - page 3. (Read 545 times)

sr. member
Activity: 182
Merit: 120
Education dey necessary even for forum writing or not, when you see an educated person talking you go know say something dey inside, I no really dey support crowd wey say school na scam, even if no be school certificate dey give some people job currently because of man know man and connection stuff, school still dey necessary. The inflation you mentioned person wey no attend school fit write about inflation, inflation na wetin dey happen for the society now and any marketer fit understand the meaning of inflation, wetin I dey try talk be say you no need to get school knowledge before you understand some common things. Even with this my point school knowledge dey very necessary and e dey help no be for only forum, e dey help to make speech for public cause now wey everywhere dey modernize people wey no fit give speech go fear to come public occasions.
sr. member
Activity: 728
Merit: 271
Before I run into the op discussion proper I go like want express my anger on people way the shout say education na scam and the saddest part be say even those wey try go school dey educated the follow shoulder this statement with pride. Because your certificate no pay you or never start to pay you no mean say the next educated person somewhere him certificate no dey paying am too.  It's better to go school hold certificate keep the wait for opportunity than to no get at all and opportunity come you no get any paper to summit grab the opportunity.

For me, my acada knowledge nah be my backbone for anywhere I go, person no fit use my head with gramma and big big English take make me sign wetin I no supposed sign, and nah this area uneducated people the usually fall mugu for because them no fit read and comprehend wetin dey for paper them just sign, them no even know if na their property or their rights them the sign away. So how education take be scam? Na because job never com yet or wetin?
full member
Activity: 980
Merit: 237
Education dey very important because e make people get class and have levels wey dey very distinct to the level wey person read reach for school.

The knowledge from school na just for person to dey sharp and try make money from being able to understand how the world works and how money go fit take multiply for person pocket because no be every person wey go school go work with the knowledge.
Some for this forum go school too and after every every, na online business or cryptocurrency trading, forex trading, Dem end up doing.

The important thing na the people wey person meet while in school, because na them be pioneers for many industries and the network of just friends na for lifetime o.
member
Activity: 225
Merit: 64
Omo my own dey help me oo all though e get many things wen I Dom forget but e get certain things wen you go see wen go remind you of wetin you learn that time me as a person I no just believe and rely on wetin Dem teach me for school I notice say I dey more serious wen I carry book dey learn for myself Omo e go enter head well most of the things wen I learn from school I forget am but e get how e dey be wen u dey school wen Dem set exams you fail most of the questions cause you think say them hard for you to answer but wen you check am now even wen you no read if them give you that same question you go answer the question with no stress so maturity matters for education abi na lack of seriousness.

Like me many things wen I learn as a social science student I Dom forget but just one topic when I just learn for science class till now I Neva forget am but most of science students you ask them that same question them no know. Meditating on your own still dey important.
full member
Activity: 350
Merit: 128
My educational schooling lifestyle and knowledges impacted has been the whispers and my Google leading me of public conducts with the aids of Concious mindfulness before I puts to actions.
This has really boosten my immunes thinking faculties at where to pick right from wrongs and separate wrongs from right. It doesn't only brought me about the abilities of reading and writing but has attained me with creative utterances to profitably relates with the audience in a productive and constructive manners.
sr. member
Activity: 448
Merit: 351
I no go lie knowledge from school has really helped me in this place and it has been helping me. From secondary School days to university level things I have gathered has really come in handy for me here. Na here you go know say last last school no be scam. Many people run away from topics they could have contributed simply because they didn't pay attention to those little things while they were still in school.
sr. member
Activity: 532
Merit: 250
Anybody wey talk say school no get importance for life no know wetin dey do am. Even for outside school I don know wetin God don do for me through the school. I never get any employment under wetin I study for school but with the knowledge wey I get for school, e dey help me to do other things wey require that knowledge. Now like dis, I no even dey dependent say I go work through wetin I study for school but I just dey look for any means wey go give me means of money for life now and the school wey I do dey help me a lot now.
full member
Activity: 560
Merit: 161
Despite after graduating from the University,  there are no job for for one to engage himself on I still don't see going to school to be waste of time. going to school is not just about having a job after graduation, going to school we make one to gain civilization and how to live in the society with one another. going to school helps people to think how to create jobs for themselves for Survivor not just to only depend on the government for job, so I think going to school there good advantage
member
Activity: 364
Merit: 44
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
Na for discussion forum like this you go know say no knowledge when you don gather so far is a waste. Sometimes discussions go burst out for some board inside the forum like this and if you read through the replies you go find so many persons when de struggle to relate with the topic being discussed because they are probably hearing it for the first time.

For economy board for instance, you go de hear discussion about inflation, monopoly and someny other small small concept when we don learn for secondary schooll snd for you to fit contribute meaningfully, you need understand those terms. Apart from that one, e get plenty discussion when you go fit easily relate with based on the theoretical knowledge you don been gather for school.

So my question be say, how your general knowledge for school don de help you for both the forum and for real life?

Before now I never take the saying serious "that no knowledge is waste" but being among in this group and others things I have come across I see is reality.kn. Got from school about different types of market , buyers producers and consumer behavior most importantly the almighty " demand and supply laws" that stand as the determinant of all business , production and profit maximization is very crucial to remember education, as it help in somany aspects of life mostly in a board like this.
full member
Activity: 1414
Merit: 236
Catalog Websites
Many of us that we are here today, sustain through the knowledge we acquired from school those days that is still making us to stand here till now because, some of the things we are discussing in this platform are some things that related to business study and economic. And if you talk about inflation and deflation is just like the way we have bull run and bear run because, bear run always make people to be panicking like the way Inflation use to make people to shoot bad government, but the way bull run is giving people smile to make a good profits that is the same way deflation use to help people to live a good life and praise the government for doing the right thing.

Many things we learned from school has helped us in so many ways that is making many people in this platform progressing through crypto  because, if you don't have money to invest in crypto you can grow your account to member or full member to start generating capital to start the business of your choice.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
As for me, I believe say for you apply some kind knowledge for situation na based on your level of exposure, weda na for this forum or na for real life. The things wey your eye don see, things wey you ear don hear, na one of things wey go give us wisdom to take tackle some kind situation. Only the experience sef wey person get for school teach us enough life lesson, talk more of the knowledge wey we come go get for there. I no go lie you, na the law of demand and supply wey Dem teach us for school that year naim I use take understand one of the factors of Bitcoin price movement so. Only that law alone naim just dey give me more confidence say Bitcoin na up be em movement direction.
legendary
Activity: 1498
Merit: 1116
Top-tier crypto casino and sportsbook
how your general knowledge for school don de help you for both the forum and for real life?
Try to mingle with some Random people that you find on the street, people you know are not educated or have not attained the level of education that you have attended you go observe say big difference dey in how you dey think and reason because of your level of Education.

So yes, general knowledge from school dun help us shape our thinking better, the thing na say many people nor know because them nor dey see the financial gain.
legendary
Activity: 1106
Merit: 1372
The knowledge gotten from school e dey help well well and even though dem dey say education na scam yes I also agree for that because when go to school and spend four years or more in the university and come out with good grade yet nothing to comfort your stress to acquire di certificate. But in real life education dey help because as you go to school even though there is no job, you use your knowledge to make money small from skills and other hustling. Education is not a waste but e get small element of truth concerning dat statement. Now just look at the society, those who no dey educated can't do this typing work and anything concerning internet job.
jr. member
Activity: 41
Merit: 1
No be small thing o! E just be like say you dey read my mind. I been don dey reason this thing say almost everything wey person don come across both for daily activities and past and current matter dey always come board and e dey alway dey interactive. No wounder they said no knowledge is lost. And those expirence Naim dey guid person for here and most of the problem people don encounter before, person dey use am as point of contact to correct people wey wan enter am. I really love this forum because e dey give person the chance to express him mind about things wey they boder person and most of them dey give solution wey even Google no go fit give you.
hero member
Activity: 756
Merit: 508
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
Na for discussion forum like this you go know say no knowledge when you don gather so far is a waste. Sometimes discussions go burst out for some board inside the forum like this and if you read through the replies you go find so many persons when de struggle to relate with the topic being discussed because they are probably hearing it for the first time.

For economy board for instance, you go de hear discussion about inflation, monopoly and someny other small small concept when we don learn for secondary schooll snd for you to fit contribute meaningfully, you need understand those terms. Apart from that one, e get plenty discussion when you go fit easily relate with based on the theoretical knowledge you don been gather for school.

So my question be say, how your general knowledge for school don de help you for both the forum and for real life?

Any person wey go school no fit talk say the skull wey em go no help am, for skull we dey learn plenty things even outside our field of study, first you see many people with different characters and you have to learn how to live with them, particularly na em be exposure because you get chance to meet with different people, different languages, different behaviour. Secondly, dey no dey teach everything for skull but with the help of been a student you go get that mentality wey you go sabi am. To do skull dey very very important, take for instance okada man wey go skull go dey different from ordinary okada.
sr. member
Activity: 224
Merit: 195
The forum is more of being natural, real life matters, skills and talents, handwork and knowledge either gotten from school levels or base on experience.
knowledge from school dey really help a lot for here due to say you need to be intellectually sound to fit contribute to some certain board for this forum, those who did mostly Tech or Computer go fit relate cos most at times things they usually come out for the forum wey relate to wetin dey study for school so e go dey dem very easy to contribute to the topic or thread but unlike most person who knows nothing about Tech can not be of good help contributing because him  lacks knowledge on that field.

A person doing Political science can easily relate on the Politics and Society board than a normal person, a person who also studied Economics can easily do well in the Economics board, so i believe school plays a good roll in this forum.
hero member
Activity: 546
Merit: 516
Na for discussion forum like this you go know say no knowledge when you don gather so far is a waste. Sometimes discussions go burst out for some board inside the forum like this and if you read through the replies you go find so many persons when de struggle to relate with the topic being discussed because they are probably hearing it for the first time.

For economy board for instance, you go de hear discussion about inflation, monopoly and someny other small small concept when we don learn for secondary schooll snd for you to fit contribute meaningfully, you need understand those terms. Apart from that one, e get plenty discussion when you go fit easily relate with based on the theoretical knowledge you don been gather for school.

So my question be say, how your general knowledge for school don de help you for both the forum and for real life?

I can relate with what you are saying. My knowledge has helped me follow topics in this forum, so much that I'm grateful being a graduate. I noticed that two set of people that are not struggling in the forum are those who have computer skills like coding, and those with economic knowledge that knows about the world's economy and what is happening in the various countries.

Anyone who is not sound I economics,  banking system and you are not sound in the technical aspect of Bitcoin, omo you go explain tire for the forum and you no go make sense. Education is truly not a scam, a lot of things we will become depends largely on education.
sr. member
Activity: 504
Merit: 378
The great city of God 🔥
No be small thing o! E just be like say you dey read my mind. I been don dey reason this thing say almost everything wey person don come across both for daily activities and past and current matter dey always come board and e dey alway dey interactive. No wounder they said no knowledge is lost. And those expirence Naim dey guid person for here and most of the problem people don encounter before, person dey use am as point of contact to correct people wey wan enter am. I really love this forum because e dey give person the chance to express him mind about things wey they boder person and most of them dey give solution wey even Google no go fit give you.
And another advantage wey dey am be say as you dey contributed naso you dey earn merit and bitcoin and also knowledge. Its really a thing to belong.
full member
Activity: 490
Merit: 225

Jump to: