Pages:
Author

Topic: Appreciation to All Voters (Read 238 times)

hero member
Activity: 1064
Merit: 501
April 05, 2024, 02:05:31 PM
#23
Congratulations Agbe, I been  know sae you be no aspect sae you go come out third for the pie contest but here you are happy about it, forgetting sae your pie been make sense to come out third sha.
Without much prolonged talks, many of us voted because of how you made your pie to be, and the log wey em carry.i believe sae we voted because of that, and we are happy sae our own peso won bronze, which is not an easy thing to come out top despite many people wey participate for the pie contest.

Congrats once more Agbe and enjoy your btc pie but no eat your profits(Lols)
sr. member
Activity: 546
Merit: 342
April 03, 2024, 06:14:52 PM
#22
Congratulations boss abeg, you don do well to make this local board proud. Wining anything for international board mean a lot to this our local board, e show say our face show normally. I believe say if we keep up like this, in the next few years to come our board go dey very outstanding because of our doings. Make we keep the good reputation coming, because e go definitely take us to somewhere. Congrats to the other winners as well and to those wey no make am to top 3, una try. E no easy to get the courage contest for international board and come even bake untop.
No be small oo, we Nigerian are really doing well and I must say them don really dey fee the pressure sef because we no dey take last. Congratulations to agbe once again e no dey easy like you talk to make pie then come even win am in the first place so kudos to the good work and be rest assured to keep up the good work bro and we dey entirely for your back.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
April 03, 2024, 04:53:15 PM
#21
Congratulations boss abeg, you don do well to make this local board proud. Wining anything for international board mean a lot to this our local board, e show say our face show normally. I believe say if we keep up like this, in the next few years to come our board go dey very outstanding because of our doings. Make we keep the good reputation coming, because e go definitely take us to somewhere. Congrats to the other winners as well and to those wey no make am to top 3, una try. E no easy to get the courage contest for international board and come even bake untop.
sr. member
Activity: 420
Merit: 253
April 03, 2024, 02:31:44 PM
#20
Normally we Nigerians dey represent any where wey we find ourselves and I believe say na all dis our achievements dey make other countries dey envy us and wen Dem see our matter every of their eyes go open to run investigation becos Dem no believe say we dey run things base on our ability and capacity but me I believe with you say one day one day we go reach the top where no body go dey intimidate us again and any where Dem hear our name fear go dey catch them.

Oga Agbe I thank you so much for representing the Nigerian local board for this pie contest, your win na our win because normally we be one family and together we go get there someday. I also thank everyone wey vote for Agbe, the love wey una show am means say we be one family for forum here, una well-done.

I wan also take dis medium dey urge our fellow members for forum make we dey united and if you see wetin go help your broda abeg no hesitate to let am know if you know fit reach the person just pm am make we make d forum lively and fun for ourselves.

Once again congratulations to you @upcoming legendary Agbe for making us proud, you be the real Nigerian blood. One love my people.
sr. member
Activity: 182
Merit: 120
April 03, 2024, 01:57:05 PM
#19
Big congrats sir Agbe, this one na call for celebration lol. I dey happy to see one naija person as winner for the list and e dey very encouraging to see the massive support from members. This one no go just end here as more celebration go come for naija board and normally we dey as one family for here so support go always come for good things. Once again congratulation cause e no actually easy
Oga you are welcome but no be thanks we go chop oo😁😁 just start to dey package our gift dem oo, and as senior man wey you be, to drop atleast small water for we body for no bad at all and I know say you get ma full your skin so if at make dem remit now now as the line never long oo.
Line don already long cause I go partake for the water ohhh lol, I sure say next time go be your turn and definitely you fit win the next edition lol, na to just prepare your mind make everywhere stew.
sr. member
Activity: 434
Merit: 265
WOLFBET.COM - Exclusive VIP Rewards
April 03, 2024, 11:58:02 AM
#18
My big OG @Agbe, when I saw your name on the list of the winners I was surprised because it's not easy to win a competition, with my observations I think you are the first Nigerian to win a pie contest on the forum (or is there any?). Big congratulations to you my boss I am very happy for you. Let our prayers be answered as we are progressing gradually gradually, if truly that was the reply from the forum admin then that mean soon we will have a moderator and a merit source.
jr. member
Activity: 118
Merit: 4
April 03, 2024, 09:16:18 AM
#17
Congratulations bro, more winning for all of us in this new month. I been no even know say such competition dey like this for here but now wey I don know, I dey happy say Naija person follow chop the winning price.
E don dey sure say better go reach out side for this local section and I go dey very happy if more merit sources dey for here.
full member
Activity: 1358
Merit: 207
Catalog Websites
April 03, 2024, 09:15:03 AM
#16
Congratulations bro, I never expect say Naija person go fit come out 3rd position in such competition wen senior members full, but as God dey do am for his children wey no get anybody but dey get God and wisdom to achieve such position, I believe dis position you won so has brought more development to d Nigeria local board.

With dis new achievement, I believe admin and other people that approve merit sources to local board and moderator to local board will know dat we are qualified to have all those positions in d Naija local board.
hero member
Activity: 938
Merit: 605
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
April 03, 2024, 08:16:05 AM
#15
Congratulations on your achievement, it's an extra feather added to the crown of our local board seeing one of our own standing out as one of the three selected winners among many contesters.

It is my desire that we get more of such good news and feat from our locals in the forum. With this, I am of the feeling that many more persons from the Naija board will be encouraged to participate by next year's edition increasing our chances of coming out in the 1st position, however if not 1st not below 2nd.
member
Activity: 364
Merit: 44
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
April 03, 2024, 01:07:18 AM
#14
 Congratulations op good news is always sweet to hear, as much as you got that position is a welcome development just as you have said next time the cup must come home, many in the forum is ignorance of this contest mostly some new members and newbies.

I would have suggested  if such contest is at hand let there be a thread of reminder to who ever that has interest of the contest to enable everyone cast their voter, by stating all rules and qualifications of voting, as that can only be the way out of bringing it home next contest. I stand to be corrected if my suggestion is not welcome in the forum
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
April 02, 2024, 06:01:20 PM
#13
Congrats boss, this are among the things we want to be seeing about us outside our LB making good names for ourselves and for the board and it's amazing knowing one of our own came out winners in among the biggest yearly contest of this forum, Thank God for this and congrats boss once more  

This will still motivate us in LB to do more and participate in other contest since we know if we do well we are going to be among winners or at least make good name and enjoy the game  Grin
Yes oo ma bro as be like this sef am fully motivated and I saw your works too a really nice piece too atleast a naija boys go really hit them with names they won't forget because we are always the best at what we do so at this junction am using this medium to tell you guys to watch out for me dropping my application on the next edition and hopefully wining it too 😁😁 .
sr. member
Activity: 700
Merit: 470
Hope Jeremiah 17vs7
April 02, 2024, 05:38:30 PM
#12
Congrats boss, this are among the things we want to be seeing about us outside our LB making good names for ourselves and for the board and it's amazing knowing one of our own came out winners in among the biggest yearly contest of this forum, Thank God for this and congrats boss once more  

This will still motivate us in LB to do more and participate in other contest since we know if we do well we are going to be among winners or at least make good name and enjoy the game  Grin
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Top Crypto Casino
April 02, 2024, 05:15:30 PM
#11
Baba congratulations I was very happy when I got the notification earlier this morning before I congregated you in pm, e make much sense to see that you where able to secure the third position even though say our aim na 1st, at all at all na him bad pass so big congratulations to you for the achievement.

We dey wait our water ooooo make we use pray to the gods of satoshi the rain more Sat's to your wallet, block make sense wella.
hero member
Activity: 644
Merit: 520
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
April 02, 2024, 03:51:53 PM
#10
I am really speechless and excitement take over me for winning di 3rd position of the 2nd Edition in the pie contest. When ma name was listed I come dey fear shey I no go reach anywhere na only listing ma name go end. Ma nae na to increase di number of users in di contest. But God know why me sef dey do list and it was not a mistake. When men mouth di voting, joy come board, joy come board. Behold and behold na me take di 3ed position in the pie contest for di 2nd edition of 2024. Please those wey vote make una drop una altcoinstalks profiles. Time dey come wey everyone go enjoy dis local board. Wen finally di merit sources nd di Moderators go approve. Everywhere go dey stw. Joy go come board. Me and others still on top of di matter. I don tell di admin to surprise us for dis Easter but him dey do things according to him time. So make we still wait.
https://bitcointalksearch.org/topic/results-2nd-edition-bitcointalk-pie-baking-contest-5491299

I really appreciate all di users wey vote for me. Naija no dey take last. Even though we no carry di Cup we win. If to say inform u guys here, we for go collect di cup. But nothing spoil. Na di same price for all di 3. Next time we go collect am. I saw other Senior Men dey vote for me. Wow!! Too much love... Thanks for the love.
Oga you are welcome but no be thanks we go chop oo😁😁 just start to dey package our gift dem oo, and as senior man wey you be, to drop atleast small water for we body for no bad at all and I know say you get ma full your skin so if at make dem remit now now as the line never long oo.

But anyways sha congratulations to you, e dey nice to see our own naija blood dey drag am with those big boys.
jr. member
Activity: 31
Merit: 14
April 02, 2024, 03:46:02 PM
#9
There is nothing more happier than this that just happen bro.congrat to you Agbe. i am not only happy that you won am i also happy that we najia are among the contest.
I no fit just reason the thing say us najia dey among the people name we dey call. Najia no dey carry last i swear.

Congrat one more time bro, congarats.
full member
Activity: 490
Merit: 225
April 02, 2024, 03:44:20 PM
#8
A win for one is a win for all. Thank you for how you take rep is well for the forum pie contest and this win still goes to show say our face show and our shoe self de shine wela  for the board when we tanda gidigba.

Ty nija spirit no de leave us behind when with de rep for the global stage. Although I know come de aware as at the time the voting starting but I been de follow up on the different pie when contestant don drop at the entry stage and say you come out third goes a long way to show the level of effort you might have put into the contest. Normally we still de hope for better days as partaining our merit source matter and a possible moderator and as you don yarn us this legit update, e don make ourinf tander well say better days de come when everything go sharp and things go make sense on a normal.

One love, team nija.   
sr. member
Activity: 532
Merit: 420
Fine by Time
April 02, 2024, 03:29:49 PM
#7
There is nothing happier than the progress of my follow brothers. Congratulations Agbe, your work was credited to be the winner. I am happier to see that you have made so much effort and at the end the effort gave a good result. I no fit imagine say most of us for the local board way b they do like say they know they see weting they go on actually vote for this our brother. It shows there is unity and love within us. Nah this kind news i wan they hear from now on and i believe say na like this e go they work for us.

Congrats once again!
member
Activity: 95
Merit: 30
April 02, 2024, 01:24:57 PM
#6
Wow! Congratulation dear am so excited about this more win for niaja
sr. member
Activity: 336
Merit: 365
The Alliance Of Bitcointalk Translators - ENG>PID
April 02, 2024, 01:07:55 PM
#5
Congrats bro. I also happy to see that at least one of us Nigerians who participated had won the contest. Ive long been waiting for the results to be released because I was so anxious to see who would win. And I already knew @gazeta would emerge the winner. If at all even though say I no win, I still dey happy at least somebody dey represent we country up there. This na the first BitcoinTalk pie contest wey I don dey self wey I see say so many people vote for me well. Well for all of una wey participate, una weldone of make una no let the loss affect una but rather motivate una to wan try better next time.
sr. member
Activity: 350
Merit: 254
Enjoy 500% bonus + 70 FS
April 02, 2024, 12:05:50 PM
#4
Congratulations to you agbe, seeing Nigeria as one of the winners of the contest is also a big thing to Nigerians at large. I know many of us didn't participate but your victory is a great thing to celebrate. truely 9ja no dey carry last. But I believe that next contest will be greater than this and we will be the first. I am just happy one of our kind made it. Once again congratulations to you and congratulations to us. NO GREE FOR ANYBODY.
Pages:
Jump to: