Pages:
Author

Topic: Appreciation to All Voters - page 2. (Read 177 times)

full member
Activity: 140
Merit: 63
April 02, 2024, 01:05:50 PM
#4
Congratulations to you agbe, seeing Nigeria as one of the winners of the contest is also a big thing to Nigerians at large. I know many of us didn't participate but your victory is a great thing to celebrate. truely 9ja no dey carry last. But I believe that next contest will be greater than this and we will be the first. I am just happy one of our kind made it. Once again congratulations to you and congratulations to us. NO GREE FOR ANYBODY.
sr. member
Activity: 406
Merit: 360
April 02, 2024, 01:01:29 PM
#3
Congratulations to you oga Agbe, I was happy to see a Nigerian among the winners of this year pie baking contest. This show say you dey good for baking things. I go make order for one pie so that make I feel the taste.  Grin
I believe that you deserve to be the winner, and that was why you won, so give baba God all the glory, and dey prepare yourself towards the pizza contest, because you fit still win that one too.  Cool
Naija no fit carry last bros..i love that statement.
sr. member
Activity: 266
Merit: 217
April 02, 2024, 12:24:12 PM
#2
I dey very much happy to see my boss man among the top 3 for the pie contest (2024 edition e no dey easy sha as we nah African blood dey flow for our body we all they sure say maybe the next round we go fit win the whole 3 position or even 2 sef. Anyway, big congratulations to you. It's not an easy task to bake a pie that's beautiful and tasty too, even if I wasn't there to taste it.
My believe say yes one day things go change for this our local board and the change go reach everyone of us wey the dry season touch their profile, when the time go come, we whe e be say anybody for enter our local board and post without any wahalas, plenty people go even claim say them be Nigerians because as nah only 2 general language we dey speak for here (English and pidgin), some wey from India board or any other board wey noting they happen go even claim say them be Nigeria citizen. As we love visitors we go still harbour them sha.
Congratulations 🎉
hero member
Activity: 854
Merit: 1246
April 02, 2024, 12:10:57 PM
#1
I am really speechless and excitement take over me for winning di 3rd position of the 2nd Edition in the pie contest. When ma name was listed I come dey fear shey I no go reach anywhere na only listing ma name go end. Ma nae na to increase di number of users in di contest. But God know why me sef dey do list and it was not a mistake. When men mouth di voting, joy come board, joy come board. Behold and behold na me take di 3ed position in the pie contest for di 2nd edition of 2024. Please those wey vote make una drop una altcoinstalks profiles. Time dey come wey everyone go enjoy dis local board. Wen finally di merit sources nd di Moderators go approve. Everywhere go dey stw. Joy go come board. Me and others still on top of di matter. I don tell di admin to surprise us for dis Easter but him dey do things according to him time. So make we still wait.
https://bitcointalksearch.org/topic/results-2nd-edition-bitcointalk-pie-baking-contest-5491299

I really appreciate all di users wey vote for me. Naija no dey take last. Even though we no carry di Cup we win. If to say inform u guys here, we for go collect di cup. But nothing spoil. Na di same price for all di 3. Next time we go collect am. I saw other Senior Men dey vote for me. Wow!! Too much love... Thanks for the love.
Pages:
Jump to: