Based on my title and, I am curious to know how many post as newbie are required to post in the forum because I was put so much fear not to post randomly or carelessly. I am just weak and tired of not knowing how to go with my post, I have been seeing some post and thread which I feels commenting but due to the fear I have not gotten that courage to continue much with my post.
I know I have strong family here and they'll be willing to put me true if I am going the wrong way.
Thank you all.
If you dey fear for this forum, then you no go really go far, limit no dey for post wey you fit do in a day, but make u dey sure say u no dey spam because that one fit spoil your account, just make sure say comment wey you dey do na about Wetin u sabi. Make sure say you no plagiarize, that one na great offense for forum here, anybody wey dem catch na ban directly ooo, so make sure say anything wey u dey post na u write am urself, and if u see post for another place wey u wan drop am here, make sure say u quote the post and u add source link.
Lastly if u wan do anything and u no understand, u fit ask am for here or u fit chat anybody wey dey post for this local board, I dey sure say dey go fit help u, we dey here to help each other.