Bitcoin changed everything ooo, Bitcoin give us hope say tomorrow fit better, bitcoin give us opportunity to fit dey invest the small small money we dey get into bitcoin to fit make more tomorrow. Bitcoin give us hope for this our tight country.
Wetin you think? Without investment opportunity for bitcoins, how e for be?
Man for still survive, I dey appreciate within Bitcoin do for us but one thing is certain, Nigerian no dey carry last we for still survive without Bitcoin. The thing wey Bitcoin do na to make am easy for the hustle to dey pay. This forum earnings different from Bitcoin earners so make we no dey compare the two because many people never chop self from Bitcoin when you reason am as na from hand to mount wey dem dey chop for the forum. How many of us dey truly invest for Bitcoin, how many of us dey trade or how many of us dey do flipping of altcoins or nft and so on. How many of us they earn directly from associating with the cryptocurency industry wey no be signature marketing for this forum. We never dey explore the opportunity wey full this industry.
Bitcoin gives us hope no be lie but many of us no even dey use the hope well, Bitcoin made it easier to make money as if you learn well you fit become millionaire from trading. $1 is now worth more than #1k for naira and if we hustle well to get $1k wey be #1 million Naira no too hard for the industry as dat one mean say to make more come easy because of Bitcoin. Without Bitcoin e for dey hard to dey make money wey go make you dey live better alright life because this other opportunities wey dey no too get better profits like when you Invest for not only Bitcoin but for the whole cryptocurency industry.
Brainboss you made a lot of sense in this reply because truth be told, Nigerians most especially we in the forum have not gotten involved in some of the major sections of Bitcoin that hold the real deal in the industry. After all, most of us dey do na to just dey put out theoretical analysis in the form of discussions here in the forum and getting paid with friction which is meant to be an incentive, but then if we can turn that incentive into investment since we already know our financial conditions and how hard it is to some of us to get access to funding to directly invest in bitcoin.
Just like most of us, we have been helped with the forum earnings to be able to experiment with what the industry really is, e.g, A few of us who are trading today, started with the weekly earnings to test the market and while at that we lost a lot but we used our loses as fees for gaining experience and subsequent sig earnings push us further until we become pros in trading.
The same thing applies to all the other aspect be direct investment in some other projects like the altcoin markets, so all this ball down to the role the forum play in building us up for the many opportunities that abide in this industry, we seem to focus more on the signature earnings as the major aspect of the forum, but much more than that is the knowledge of Bitcoin that we get exposed to through our discussions here in the forum, that have helped build our intellectual sagacity to be able to comprehend a lot of things that are beneficial to us in this industry.