Many people de hear about bitcoin everyday for inside Nigeria and some of dem de try know wetin im de all about. Especially di youth dem de de inquisitive to know about am, because na money matter im be. In dis regard, many theories de fly up and down, like if you wan hammer fast na bitcoin you go adopt, in di nearest future cryptocurrency go take over fiat, and some na just di swag of say decentralized digital currency be di reigning thing. All dis reasons and many odas de attract people to bitcoin, but di question be say na everybody go fit to use am? For me di answer na no, because some factors de wey go make everybody to no fit use am for Nigeria. I go outline some of di reasons wey I feel say bitcoin no be for everybody, in di paragraph bellow.
My brother man! You don see gold, silver or bronze in physical form before? See bitcoin in that form too. How many people for Nigeria today you don see wey accept gold as a means of exchange despite say them legalized am and to be used as a legal tender, companies don't accept it, businesses don't accept it as well but it's making news everyday like never before. This is to tell you that no matter how something is cherish, it wouldn't be acceptable everywhere, na the koko be that.
Bitcoin adoption will not increase more than the way it is because Central Bank of Nigeria discourage individuals, companies, public and private organization from using it, it is not ban but it is not legalize as well and this is the reason why people are avoiding it, banks are discourage from having anything that has to do with bitcoin. If CBN say no, nobody can say yes, we all love bitcoin but we can't do more than the current situation.
However, despite the draw back of bitcoin adoption, p2p is one the biggest adoption in Nigeria, even if today bitcoin is been legalized, no other adoption will beat the p2p that people are doing, even some companies are doing it despite the no status of the central bank. People are doing gigs accept bitcoin and sell through p2p, even the tech guys that do remote work now accept bitcoin and sell through p2p and they are free from the big tax they have to pay the governments in the state and outside the state. P2P remain the mainstream of bitcoin adoption in Nigeria.
1: Mass adoption, as e be say many public and private companies, even very small businesses never de accept am, e no go easy for people to get di interest of bitcoin.
Make I tell you something, some companies accept bitcoin as an alternative for payment, but don't make it public until you ask them, some of them even have Binance Pay to recieve any form crypto you want to send them, it is pretty fast and they sell through P2P without any delay.
2: High transaction fees, if you buy small item for shop wey de collect bitcoin, di high transaction fees, na big discouragement.
3: Low adoption of lightening network, as LN wey fit reduce bitcoin transaction fees no de popular and e de somehow complex to understand.
If you are sending Bitcoin from an exchange wallet to external address, the fee are usually large but wallet to wallet are just fractions but I understand dollar is very nutritional to us, a cent shouldn't be the reason why people are discourage using bitcoin.
No be only naija get low patronage when it comes to Lightening Network, the network self just dy mature dy come, plenty people never begin they use am worldwide.
4: Poverty, we get plenty poor people for Nigeria, because of unemployment, mismanagements of our resources and corruption. Dis one go make many people to no fit do bitcoin investment, wey go require person to put money inside and de wait wen e go appreciate. Even if dem get di interest dem no get enof money to invest.
5; Risk, because of di volatility of bitcoin, many people go de discouraged to do bitcoin trading, because probability say dem fit loose dem money de there. Instead dem go prefer to go into real estate where dem de sure say dem asset go de appreciate de go. I believe say dat na why real estate de boom for our people.
6: Complexity, bitcoin terminologies and technicalities plenty, and as we get plenty illiterates for Nigeria, a lot of these category of people no go send bitcoin trading. Na mainly enlightened people go fit to trade bitcoin.
Bro, make I tell you something today, forget say Nigerians poor. Money dy where money, no dy talk say Nigerians poor and make I add am for you, for this Nigeria, people dy plenty wey get Bitcoin but the fear of insecurity no go let them say them get bitcoin which is better, people get money for bitcoin but wouldn't tell you. Most of our celebrity do bitcoin and crypto and them like am, even the poor self wan do am, just say him never get the means.
Risk na normal thing, anything for this life wey no get risk, na scam you dy enter so.