Pages:
Author

Topic: Continue to accumulate Bitcoin, till bull run or take break and enjoy Christmas (Read 236 times)

full member
Activity: 588
Merit: 119
Epsiloan Protocol
These are two different things that shouldn't be compare with each other. Although if one don't plan well, entertainment may affect ones plan. A good plan before Christmas can help to keep ones savings from been affected before and after a festive period.
full member
Activity: 294
Merit: 168
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!

So how una reason am, for person wey don plan to de continue accumulating BTC nonstop till bull run, weda im fit take break fa or December, enjoyment, or leave enjoyment and continue to de accumulate?
Op na you used your mouth talk say BTC go pass $100k after the BTC halving don happen. No be today we start to spend lavish for the December period and nothing e don add to our body, and after December don ends we dey always find am hard to survive the month of January. This bull run wey they comes na opportunity to use comot for poverty o, so do not allow December things to make you spend too much money, affect your BTC accumulation, or make you sell your BTC holding so that you fit see food chop for the new year. You fit just buy one custard of rice, meat, and stew things make them just cook that day. If you are married explain to your wife why you want to just spend on a low budget so that she can understand too. But if poverty never tired you, you fit dey follow the December pressure they spend anyhow, and when others go they jolly when BTC don do another ATH you go they live on regret.
full member
Activity: 238
Merit: 151
So how una reason am, for person wey don plan to de continue accumulating btc nonstop till bull run, weda im fit take break for December, enjoyment, or leave enjoyment and continue to de accumulate?

This is the more reason why you don't need to invest all your income so that in festive periods like this that you will need to spend some money on your family and loved ones, it wouldn't affect your regular investment because the money that you scrap out of your income is what you will use to settle the expenses of the season without touching your investment or taking a break.

It is important not to take a break during your investment periods inasmuch as your income is coming regularly because as soon as you take a break and you spent all the money you have at hand it may be difficult to continue investing because you will start experiencing some difficulty to invest and also settle some of your basic obligations.

Again festive period like this is not a season to spend money extravagantly as there is still some responsibility that awaits you after the season so you must make judicious use of every amount you're spending and don't spend to impress anyone because after the festive period, no one will come to take your responsibilities so it's left for you to be wise and don't indulge in anything that will hinder your investment processes.
hero member
Activity: 798
Merit: 669
So how una reason am, for person wey don plan to de continue accumulating btc nonstop till bull run, weda im fit take break for December, enjoyment, or leave enjoyment and continue to de accumulate?

I expect that someone that already had plans to accumulate till bull run should have putting the celebration as part of his plans, either to have a funds separated for it by saving gradually before the time or will take a break for only this period and continue after that. I believe the earlier will be the better decision to have being taken by the person because it will give him the opportunity to continue buying on a continuous basis where he might even get to accumulate more during this celebration period if the price dips a little. There is no perfect time to accumulate bitcoin and that’s why DCA is a very great strategy to accumulate bitcoin as it works and fits for everyone that wants to save and accumulate bitcoin for long term.
hero member
Activity: 1050
Merit: 501
Di matter now be say dis December, celebrations fit to affect our plans and we fit no meet the target of our planned btc accumulation before di bull run. So e go take great discipline to forgo di enjoyment of dis festive season with family and friends, and focus on the investment plan.
Christmas na only a celebration wey d happen once a year, and if peso decide not to invest for bitcoin this time so that to enjoy this festive period with em family and friends, that one dey, not a bad idea anyway since we get other months to invest in bitcoin by next year before the halving season wey go ginger the bitcoin to skyrocket to ATH.
full member
Activity: 490
Merit: 151
I don't see how enjoyment during this yuletide season should affect ones plan to maintain a DCA strategy of investment. At least anyone venturing into investment should be matured enough to know what's important and profitable because any wrong expenses or withdrawal or diversion of funds in ones wallet or account, could hinder or derail the investor from continuing to invest.

Keep enjoyment money for one side, keep the money for investment for one side no matter how small, because a small fraction or half of the original money to be invested as part of DCA strategy of investment will help the investor keep focus alive despite the enjoyment during such seasons.
Wetin i know for cryptocurrency investment is that, it have to do with time  and also, its something I know quite well that investment and enjoyment is quite different things and I know that investment is something that have to do with your business ideas concept and when you don't know investment of cryptocurrencies and mostly bitcoin you don't have to venture into it, because you may lose or you may gain from it, an investment is done when you know the part very well, so we don't need to invest any how.
full member
Activity: 224
Merit: 195
But if we go dey very honest with ourselves, e go dey very difficult for us not to alter the way we dey use accumulate our Bitcoin except the person get enough na him be say small amendment no go occur. The kind billing wey go dey this season no go easy and the worst be say e dey always come from people wey u no go fit refuse to attend to sdo when you no get enough make e reach but fir the sake to cover your nakedness you just get to put hand inside even if no be all but the amount you been dey use accumulate go come dey lesser.

So... OP, e no dey advisable to stop to dey accumulate Bitcoin for this festive season but rather make we continue even if e dey lesser than wetin we be dey use invest.
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
I don't see how enjoyment during this yuletide season should affect ones plan to maintain a DCA strategy of investment. At least anyone venturing into investment should be matured enough to know what's important and profitable because any wrong expenses or withdrawal or diversion of funds in ones wallet or account, could hinder or derail the investor from continuing to invest.

Keep enjoyment money for one side, keep the money for investment for one side no matter how small, because a small fraction or half of the original money to be invested as part of DCA strategy of investment will help the investor keep focus alive despite the enjoyment during such seasons.

Exactly bro, person wey don dey do DCA no suppose shake for this period, even if we go spend well well, DCA na small money wey we dey commot from our earning, so that small money no suppose to be problem for any body, because the idea na to put wattin you no go even feel say dey commot for your pocket sef, until you don dey matured enough to step up your game, naim u go fit start to dey do lump sum, but even before you become aggressive for ur Bitcoin accumulation e dey advise make you still get savings for fiat wey you fit use as emergency so that when problem or expenses come, you no go go touch your Bitcoin investment.
full member
Activity: 756
Merit: 180
Eloncoin.org - Mars, here we come!
I don't see how enjoyment during this yuletide season should affect ones plan to maintain a DCA strategy of investment. At least anyone venturing into investment should be matured enough to know what's important and profitable because any wrong expenses or withdrawal or diversion of funds in ones wallet or account, could hinder or derail the investor from continuing to invest.

Keep enjoyment money for one side, keep the money for investment for one side no matter how small, because a small fraction or half of the original money to be invested as part of DCA strategy of investment will help the investor keep focus alive despite the enjoyment during such seasons.
legendary
Activity: 2240
Merit: 4133
eXch.cx - Automatic crypto Swap Exchange.
Di matter now be say dis December, celebrations fit to affect our plans and we fit no meet the target of our planned btc accumulation before di bull run. So e go take great discipline to forgo di enjoyment of dis festive season with family and friends, and focus on the investment plan.

Why you go allow December jollification affect your accumulation plans, you can have the both make we no dey settle for less. You fit still enjoy and still fit accumulate, everything depends on how you dey plan your Life. Make I say you dey accumulate ₦100k monthly inside Bitcoin, you fit still keep that budget while you chop the one wey remain after you dun commot other expenses oh and emergency funds. Make we no use the ₦100k as target point but nay amount wey you dey receive you fit still allocate sometimes to Bitcoin DCA and December enjoyment. The thing na say your own enjoyment go be low key, you no go loud am as you dey do before but no dey deny yourself some enjoyment because life fit end tomorrow.

Quote
So how una reason am, for person wey don plan to de continue accumulating btc nonstop till bull run, weda im fit take break for December, enjoyment, or leave enjoyment and continue to de accumulate?

Wetin go work for you fit no work for me, your own strategy fit no work for me as e go work for you. E get people wey no go accumulate this December but when time reach dem go dun get better Bitcoin pass you (although no be competition but you get my point). Just do wetin you feel works best for you. Do wetin you go dey comfortable in so e no go belike na peer pressure make you dey do am. Make you no go enjoy yourself this December come dey get doubts when Bitcoin no give us wetin we dey expect from am next year. Me I like life wey be say I fit do everything wey I fit do in this small lige span wey we get for this world.
hero member
Activity: 2030
Merit: 789
Top Crypto Casino
~Snipped
So how una reason am, for person wey don plan to de continue accumulating btc nonstop till bull run, weda im fit take break for December, enjoyment, or leave enjoyment and continue to de accumulate?

By all means, yes. What's the reason why we're making all these investments and pushing to make more money if we can't take time out to enjoy some of the profits from our endeavors? It's a common pattern to see market cool off because majority of the market participants will take a break and take time out to be with family and friends. Even the builders in the space will do the same.

But if anyone is still good to accumulate they should still go ahead but it's important to take rest because by January, things might move very fast since we have a couple of ETFs that might be approved early January.
hero member
Activity: 616
Merit: 509
Top Crypto Casino
December, na special month wey many people de do expenses pass, because of Christmas and new year celebrations wey de for di month. Na time wey many people de travel pass to go visit loved ones for village and other states. Na time to buy new clothes, shoes and other beautiful things to take celebrate di season. Abi na for food matter, di celebration no go complete without falling live chicken and buying drinks and oda delicacies. All these things dem wey I mention so na plenty money to take purchase dem, plus say them prices go increase because of the festive season.

I come de reason say as halving be next year and after dat we de expect di highest ATH, and di advice for people wey know wetin de for crypto space be say make dem no slack to de accumulate and hold Bitcoin, because di coming bull run no go get mate. We de expect say btc go pass $100k and many investors go make plenty profit.

Di matter now be say dis December, celebrations fit to affect our plans and we fit no meet the target of our planned btc accumulation before di bull run. So e go take great discipline to forgo di enjoyment of dis festive season with family and friends, and focus on the investment plan.

So how una reason am, for person wey don plan to de continue accumulating btc nonstop till bull run, weda im fit take break for December, enjoyment, or leave enjoyment and continue to de accumulate?
Welldone my broda, this na major issue sha because this particular period na just spending, spending and more spending especially when you be family man with children and siblings to Carter for, I know say all the family men dem fit relate.

But if you be person wey don experience this period before and you know all the spending way dey involved then you  fit start your plans very early so that e no go affect you during this period in relation to your Bitcoin saving strategy especially when the source of income dey come steady and this sef na one of the advice given to people wey dey plan venture into starting Bitcoin investment. With a good source of income you go fit dey save small small for the expenses wey go dey at the end of the year and still dey buy your Bitcoin at a steady pace so that when the Christmas holidays reach you go just use the save up finance for the Christmas purpose well and still do your Bitcoin investment dey go.
full member
Activity: 182
Merit: 120
Cashback 15%
I no sure say this celebration season go affect holding of bitcoin, the way you take explain fit dey different from another person own and na so e dey when it comes to accumulating, some go say na people wey no value their investment go spend pass this festive season but I disagree with that idea, anything wey concern celebration person must spend money but e dey affect everybody no be only invetors for example even the single ones and the family men, if you no buy clothes or shoes you will still buy food and looking at the price of food stuffs this season too high naso every festive season dey. If na regular person wey dey accumulate bitcoin for long this celebration no go affect cause the celebration will not last for one week just one day but I actually understand your point but for this matter every person get their own choice
full member
Activity: 364
Merit: 220
Eloncoin.org - Mars, here we come!
Di matter now be say dis December, celebrations fit to affect our plans and we fit no meet the target of our planned btc accumulation before di bull run. So e go take great discipline to forgo di enjoyment of dis festive season with family and friends, and focus on the investment plan.
If you are a married man, to look responsible, you have a lot of money to spend. If your family knows that you are earning money and you are not yet married, there are situations that you will have no option but to give your family money as part of your responsibility. A responsible man will have no option at times than to spend. But it should not be done lavishly but appropriately in a way we should be prudent with our spending.

Senior man, your analysis make better sense, as a responsible person wey get dependants wey de look up to you to at least follow enjoy di Christmas and celebrate enter new year, because e no easy to stay alive from January to see another January, for dis our economy. But the Koko of di matter be say we need to de very prudent for spending, meaning say we no suppose lavish money because of festive season matter. We fit reduce hand for di btc accumulation inside dis season so we go fit put some smile for our loved ones faces, after dat di holding continues till bull run reach.
sr. member
Activity: 266
Merit: 217
Watin you talk about this celebrations way they for this present month of December, nah really true because things go cost for market and still pipo go still but am based on the celebration.
But for this acculturation of Bitcoin aspect, I go say because of this celebration season make person way dey invest $100 weekly for Bitcoin reduce am to $50 weekly so that e no go choke am for neck, why I talk like that be say, e hard to get extra money outside  your main source of income inside this country.
But for others way de invest $50 for Bitcoin and then no get any other means of making more money, me I go say e better for them not to buy again for just 3 weeks, at least if investor no buy Bitcoin for only 3 weeks em head no go cut comot, everybody dey fine money but make person no because of money go put em self fir tight conner way em no go fit come out side easily.
As a matter of fact, if e go still dey possible you Bitcoin investor to still accumulate more Bitcoin even for this celebration season and e no go affect am, make the person continue to buy and buy and buyore Bitcoin because next year go stew for bitconers.
full member
Activity: 392
Merit: 185
Play Bitcoin PVP Prediction Game
Di matter now be say dis December, celebrations fit to affect our plans and we fit no meet the target of our planned btc accumulation before di bull run. So e go take great discipline to forgo di enjoyment of dis festive season with family and friends, and focus on the investment plan.
If you are a married man, to look responsible, you have a lot of money to spend. If your family knows that you are earning money and you are not yet married, there are situations that you will have no option but to give your family money as part of your responsibility. A responsible man will have no option at times than to spend. But it should not be done lavishly but appropriately in a way we should be prudent with our spending.

Senior man you have said it all, but personally I don't see anything that will stop me from accumulating the little I can, I know that my family will expect something from even though am not married, but I will only do the little I can, I see every positive news in bitcoin space as an opportunity, traveling this December is not even an option for me, I just have to use my little resources judiciously, as it stands now I have started doing the needful which I know that my immediate family may also benefit from it, if it eventually turns good.
sr. member
Activity: 714
Merit: 358
Underestimate- nothing
Di matter now be say dis December, celebrations fit to affect our plans and we fit no meet the target of our planned btc accumulation before di bull run. So e go take great discipline to forgo di enjoyment of dis festive season with family and friends, and focus on the investment plan.
Even if you want to discipline yourself, as long as it is the holiday season, a lot of things will come into your mind for the celebration. The best anyone can do is manage how they spend, but not spending on Christmas day does not appear to be a nice day to have fun with families and friends and make it a memorable one. Investment does not stop anyone from enjoying life and there is more to investment sometimes, spend responsibly.
If you are a married man, to look responsible, you have a lot of money to spend. If your family knows that you are earning money and you are not yet married, there are situations that you will have no option but to give your family money as part of your responsibility. A responsible man will have no option at times than to spend. But it should not be done lavishly but appropriately in a way we should be prudent with our spending.
In addition, especially if you have children, you must buy Christmas clothes for them; otherwise, you will not be able to rest. Also, there are specific people who cannot avoid spending this period, as well as unmarried people who must gift their parents and other people; if you can also put a smile on other people's faces, it will be better.  It is always good to give, no matter how small.  A word of prayer from your family is everything. The truth of the matter is that you cannot avoid spending and that is just the honest truth.
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Di matter now be say dis December, celebrations fit to affect our plans and we fit no meet the target of our planned btc accumulation before di bull run. So e go take great discipline to forgo di enjoyment of dis festive season with family and friends, and focus on the investment plan.
If you are a married man, to look responsible, you have a lot of money to spend. If your family knows that you are earning money and you are not yet married, there are situations that you will have no option but to give your family money as part of your responsibility. A responsible man will have no option at times than to spend. But it should not be done lavishly but appropriately in a way we should be prudent with our spending.
full member
Activity: 280
Merit: 190
The great city of God 🔥

So how una reason am, for person wey don plan to de continue accumulating btc nonstop till bull run, weda im fit take break for December, enjoyment, or leave enjoyment and continue to de accumulate?
E dey possible na. always devide your fund into 3 part. 1 for bitcoin investment or DCA strategy 1 for family expenses or Family consumption 1 for emagency fund. In case if anything happens, instead of you to go sell your bitcoin you go use the emergency fund go settled the emergency while your bitcoin still set intack
full member
Activity: 224
Merit: 151
Christmas and new year celebration na something wey no dey ever finish for this life. And me am not a big fan of excessive spending on things that are not relevant. For me I will be mindful of my spendings this season and focus more on accumulating Bitcoin. It's better to celebrate low key and enjoy during the halving than celebrate massively now and have nothing to profit from during the up coming halving.
Pages:
Jump to: