The Crypto space has been gaining mass adoption through airdrops.
For a while now more and more people have gotten into crypto due to the airdrop awareness.
Since mining started, like say all my contacts don join telegram just because of mining, I just Dey receive notification as people Dey join. Seriously the mining stuff don really increase awareness of crypto for Nigeria, even people wey no sabi crypto don Dey sabi, and since people cash out for NOT coin, even people wey no really get interest before don Dey get interest because Dey wan cash out also. Seriously this airdrop and mining of a thing is really useful for awareness.
This is also a good time to invest in crypto if you haven’t, you can start with the Alt coins or join in the meme coin race and wait for the bull run.
It’s the right time to invest in crypto, but it’s completely wrong to invest in meme coin’s just as you said. Abeg Wetin do bitcoin wey you fit encourage people make dem invest in bitcoin, I Dey hardly tell people to invest in altcoins, but if I anybody wan put money for altcoin, then make e be strong altcoin, but make we Dey careful with meme coins, mostly investment in meme coins no Dey end well.
If anybody wan invest ahead of the coming bull run, then awi recommend make we put money for bitcoin, so that we go fit get rest of mind.