Pages:
Author

Topic: Importance of learning a skill before gaining admission into the universIty - page 2. (Read 537 times)

jr. member
Activity: 25
Merit: 0
My country pipo e go really make sense if you wey they seek for admission into the university learn at least skill wey fit fetch you income the reason why some of us find am hard in school na because we no learn handwork (skill) so the thing come become very difficult to even concentrate properly some days wey nothing day no food no money to go class go worry you and all this things really dey discourage somebody well well, those wey learn handwork before gaining admission into the university no really face much difficulty because them get service to render in exchange for cash aside ur schooling e dey very important to learn handwork before u enter school because that time your brain still dey young and not much responsibility to think of unlike when you finish school to come learn some settings kind of handwork that time go dey very very hard because you done dey think about your responsibility at hand and that time u fit no get chance unlike now wey you still dey mama and papa house this na my own experience and my regret.


Very importantly one needs to acquire a skill before gaining admission at least even if it's to be a computer literate  an acquired or something skilful enough to fetch u a living

I cannot forget in a hurry being in school and also doing my photography side hustle honestly it was really helpful  and it also made me started being independent as a student I didn't have to call my parents for a whole lot of things .

You getting a skill before gaining admission doesn't mean if you are in school already you can not get a skill  you can still start learning a skill as a student and before graduation you will be perfect in the learned skill  and even start making serious money all you need to do is to allow your environment open up opportunities for you and place yourself in the right position to accept it
hero member
Activity: 896
Merit: 584
BTC, a coin of today and tomorrow.
My country pipo e go really make sense if you wey they seek for admission into the university learn at least skill wey fit fetch you income the reason why some of us find am hard in school na because we no learn handwork (skill) so the thing come become very difficult to even concentrate properly some days wey nothing day no food no money to go class go worry you and all this things really dey discourage somebody well well, those wey learn handwork before gaining admission into the university no really face much difficulty because them get service to render in exchange for cash aside ur schooling e dey very important to learn handwork before u enter school because that time your brain still dey young and not much responsibility to think of unlike when you finish school to come learn some settings kind of handwork that time go dey very very hard because you done dey think about your responsibility at hand and that time u fit no get chance unlike now wey you still dey mama and papa house this na my own experience and my regret.
Wetin you talk here make sense brotherly. The fact be say as Nigerian economy dey go now, weda you go school or you no go, you still need skill to get going. If you no learn skill before you enter university, you go still learn after you graduate because office work no come dey guarantee again. So, e for wise make you learn before school. A good advice for people wey never make the mistake yet.

I remember my friend or colleague wey tell me say her uncle wan send her go school. I tell her say uncles no dey train people. Highest dem do na to send you school fees and house rent, many things full ground to do. I tell her say make she tell her uncle to use the money learn her work and establish the work. She gree, learn fashion, get machine. Today she dey level 300, they sew clothes for her fellow students and dey go school still.
newbie
Activity: 61
Merit: 0
My country pipo e go really make sense if you wey they seek for admission into the university learn at least skill wey fit fetch you income the reason why some of us find am hard in school na because we no learn handwork (skill) so the thing come become very difficult to even concentrate properly some days wey nothing day no food no money to go class go worry you and all this things really dey discourage somebody well well, those wey learn handwork before gaining admission into the university no really face much difficulty because them get service to render in exchange for cash aside ur schooling e dey very important to learn handwork before u enter school because that time your brain still dey young and not much responsibility to think of unlike when you finish school to come learn some settings kind of handwork that time go dey very very hard because you done dey think about your responsibility at hand and that time u fit no get chance unlike now wey you still dey mama and papa house this na my own experience and my regret.
Most of the education systems in the underdeveloped countries of the world do not provide hands-on education.they teaches the children the writing such as the traditional book. The children. Children only memorize but are of little use at work.Although recently many Individual initiative apart from reading and writing, he is also teaching hand writing which is helping him to be more enterprising in future.

In addition to reading and listening, he is able to earn and at least he is able to meet the cost of studying and going to and from school.This education system should be introduced in all countries.

Atleast after goes the university he will not depent on family.
full member
Activity: 182
Merit: 115
See my brother, no be lie you talk because I know the kind high level of shege wey most of my guy face wen I been dy school, Dem no fit even concentrate because na person wey him Belle full dy even reason book, during that time, wen e Don red, na my taxi dy save me, if I fit go like 2 to 3 trip after lecture, everywhere go just stew, even most of my guys dy call me life saver, because even though I no do dat one, I go enter village go carry garri come, why I dy talk all this, e dy very important say you get one or two things wey dy give you money wen you dy school oo, if not, wen ur people never send you money, u go see higher level of shege.
full member
Activity: 280
Merit: 159
My country pipo e go really make sense if you wey they seek for admission into the university learn at least skill wey fit fetch you income the reason why some of us find am hard in school na because we no learn handwork (skill)

Having option skills (hand work) will not only help you in school but in your entire life. Because having a hand work is just a plan B in life, surviving in Nigeria with a single job or salary is the worst mistake you will ever make in your life, and even those that have only a single source of income are regranting and find it hard to survive.

For instance, let's take Dangote as a case study. He is the richest man in Africa, and he doesn't stick to a single source of income because he produces cement, sugar, salt, and now petroleum refineries. This is something we, the youth, are supposed to understand, which is engaging in many activities so that we can get many sources of income, but we find it has to be understood and depend most on our patents, which, if they die, we will end up suffering and thinking about joining bad things just to survive.

Moreover, when you have a handwork and you are in the university or any high institution, you will have as many customers as the number of students in your school. All you need to do is set a suitable price for your service that will not make you lose and be simple for the students to pay from their poker. You will see that you will start taking responsibility for your bills at the school without even contacting your parents for something like handouts, books, practical fees, and more. So I also recommend skill development at an early age before going to the university or any high institution.
hero member
Activity: 896
Merit: 653
My country pipo e go really make sense if you wey they seek for admission into the university learn at least skill wey fit fetch you income the reason why some of us find am hard in school na because we no learn handwork (skill) so the thing come become very difficult to even concentrate properly some days wey nothing day no food no money to go class go worry you and all this things really dey discourage somebody well well, those wey learn handwork before gaining admission into the university no really face much difficulty because them get service to render in exchange for cash aside ur schooling e dey very important to learn handwork before u enter school

Yes, you just said it all as eh supposed be in the statement above my friend, because true true, learning a skill dey very important, but at least it should be a back-up plan for those wey wish to further their education and yet has nobody to sponsor them from start to finish, but if you are lucky to have a buoyant sponsor who is willing and ready to carter all your school needs from start to finish, then learning a skill shouldn't be the best choice, as skill is meant to act as an alternative source of income for those who has nobody and yet schooling.
hero member
Activity: 798
Merit: 669
My country pipo e go really make sense if you wey they seek for admission into the university learn at least skill wey fit fetch you income the reason why some of us find am hard in school na because we no learn handwork (skill) so the thing come become very difficult to even concentrate properly some days wey nothing day no food no money to go class go worry you and all this things really dey discourage somebody well well, those wey learn handwork before gaining admission into the university no really face much difficulty because them get service to render in exchange for cash

Learning a skill is very important in today's society and those that have learned this skills are one step ahead of the person that even have a degree in today's world. I have never seen a skill that will have no demand for it at anytime but I have seen a lot of certificates that they don’t require that for you to work with them but that part of skill that you have is what they cherish the more.

The school system has become very unimpressive and can’t afford to inculcate the necessary skill into students but mostly depend on theoretical knowledge which is not enough after school. Learning a skill is a very important aspect of education that is most required today irrespective of any field you find yourself settling.
member
Activity: 105
Merit: 9
Eloncoin.org - Mars, here we come!
My country pipo e go really make sense if you wey they seek for admission into the university learn at least skill wey fit fetch you income the reason why some of us find am hard in school na because we no learn handwork (skill) so the thing come become very difficult to even concentrate properly some days wey nothing day no food no money to go class go worry you and all this things really dey discourage somebody well well, those wey learn handwork before gaining admission into the university no really face much difficulty because them get service to render in exchange for cash
Op wetin u talk no be lie.E good make student wey dey  aspire to enter university learn one skill wey ehn fit use am hold e side for school.My neighbor dey gist me oneday say the skill wey she learn before she gain admission to the university really help her for school,she tell me say with the little money wey she dey make from the skill wey she acquire she dey use am buy textbooks,food etc.Omo as she gist me I say I go find one skill learn so that I fit dey use that one hold my side.

aside ur schooling e dey very important to learn handwork before u enter school because that time your brain still dey young and not much responsibility to think of unlike when you finish school to come learn some settings kind of handwork that time go dey very very hard because you done dey think about your responsibility at hand and that time u fit no get chance unlike now wey you still dey mama and papa house this na my own experience and my regret.
Currently now dis generation e no too dey late oh, because student dey gain admission to the university at a very early age, for example make I just say 17 years old child gain admission to the university to study 5 years course,and at the age of 22 that child go don round off,so e no dey too late for 22 years old person to learn skill.
sr. member
Activity: 574
Merit: 387
My country pipo e go really make sense if you wey they seek for admission into the university learn at least skill wey fit fetch you income the reason why some of us find am hard in school na because we no learn handwork (skill) so the thing come become very difficult to even concentrate properly some days wey nothing day no food no money to go class go worry you and all this things really dey discourage somebody well well,
Hand work na better thing wey person need learn ooo, and e still dey pain me uptill now say I no learn any hand work, as I Small that time, I no wan learn any work, I dey claim fine boy that time, I never sabi Wetin life be then, I dey carry free food dey chop, dey play around, I no dey reason anything, if I know i for don find something learn that time. I sabi people wey be say time wey I dey school, na the hand work wey dem learn, na Wetin dem dey use pay school fees,  and na Wetin dem dey use survive for school be that, anybody wey get opportunity learn hand work make him carry am serious ooo, even after school you go still dey use am chop, dis one wey work no dey dis country like dis, hand work really dey important.
full member
Activity: 560
Merit: 161
The way our country they go , e dey very important for every young person coming up to take skill learning very important because having plans of going to school to come out with a certificate to get a job is really disappointing because their is no job anywhere for people to engage with. Right now it is only skill that can push people going,  because with this people can be able to generate money for themselves abd plan their life better. Relying on job from the government can be a very big disappointment because the government don't even have job to give out, they are even encouraging youths to learn skill to help themselves.
jr. member
Activity: 100
Merit: 4
It's a good advise to learn a skill, mostly one that has the potential of bringing in small profits before gaining admissions into the university or higher colleges of education.

These days the economy is not the least favourable to students because the need to get the best knowledge would require a steady purchase of handouts and additional materials to compensate for the little knowledge impacted from mere lectures.
Where it is most important is also as regards to the female child. They may become faced with sexual advances if they find it hard to afford fees and handouts, hence why the need to learn a skill not only bothers on a gender but to all genders and after schooling when one needs to settle and make a living independent of parents, such skill comes in handy too.
jr. member
Activity: 44
Merit: 1
Na very go thing to do atleast you no go even they ask people or your parent for money and those Kin thing dy bring respect but you asking they bring disrespect atimes so to learn skill before going into the uni they very good and you go benefit more without stress especially when the hustle they pay well.
sr. member
Activity: 714
Merit: 358
Underestimate- nothing
I like this thread because you talk the real matter about we students, although say few students learn hand wok before them enter school and but many still no learn any skill at all, as long as say our economy is consern we must learn a skill even if say nah only one, e go help us we'll well, like man and woman fit learn hear dressing because that one nah watin dem dey call unisex work, if we get this skill e go help many because as the university dey so nah place way students plenty, and if you look well we go observe say nah women plenty pass men for university, so if we get the hair dressing skill, e go help us not to only depend on our parents for some little school levies.
However, there are also a lot of tech skills if we can afford some little of our time to get any of those skills, it will definitely be of good helps to us, moreover it is also part of an investment, because one must give out his or her time just to get the skill he or she wanted.
The topic is nice but how many individuals will pay attention to this topic only a few are ready to learn a skill and what they don't understand is that when you get to school you can use your skill to support yourself and you earn money I remember does days in school when I had a friend that paints and they were not well to do in their house but with that skill, he had he was able to feed himself and also make himself very comfortable. but most of these new guys in school just want to look posh and expensive and that is why a lot of them end up doing fraud because they don't want to work. and even barbing a lot of skills that if you have in uni you will make your money even doing home service. and many more. I think we need to start encouraging younger ones to get a skill, because even after school you will still use your skill to make more money.
sr. member
Activity: 504
Merit: 421
Top Crypto Casino
Op, wetin you talk na the real truth. I remember having this same conversation with a room mate back then in the university. The guy tell me say him papa make am compulsory for all of him children, as them finish secondary school, nah to go learn handwork first before going to university.

Skill or handwork dey very important and e dey very good to learn one as soon as you finish secondary school so that if you enter uni, you fit dey use am support yourself while you go through school. You fit dey hustle for holidays, and dey learn during school session. Handwork dey really important because if something happen to your sponsor, you go fit use am assist yourself or you fit use am raise money wey you go use start a business as soon as you finish school base on say no job for the country.
full member
Activity: 504
Merit: 151
My country pipo e go really make sense if you wey they seek for admission into the university learn at least skill wey fit fetch you income the reason why some of us find am hard in school na because we no learn handwork (skill) so the thing come become very difficult to even concentrate properly some days wey nothing day no food no money to go class go worry you and all this things really dey discourage somebody well well, those wey learn handwork before gaining admission into the university no really face much difficulty because them get service to render in exchange for cash aside ur schooling e dey very important to learn handwork before u enter school because that time your brain still dey young and not much responsibility to think of unlike when you finish school to come learn some settings kind of handwork that time go dey very very hard because you done dey think about your responsibility at hand and that time u fit no get chance unlike now wey you still dey mama and papa house this na my own experience and my regret.

The importance of learning trade of being skilled before gaining admission into the university cannot be overemphasized, anyone aspiring to go to the university should at least be skilled in certain areas which will in turn benefit them economically and also make them self sufficient whilst they in school. When one has a skill it doesn't only take care of your financial needs but also take care of your mind by also tasking your mind always thereby making the individual very smart, these and more are some of the benefit of learning a skill before getting into School, aside that it also goes a long way to reduce the pressure and financial stress on parents who cater to pay school fees and other financial obligations as required by students in higher institution.
member
Activity: 213
Merit: 12
It's very important learning skills before gaining admissions into university because it's going to help you alot in life, it is going to expose you into what you did know before and again it is going to give you the mindset of what you are going to study there in the university and it is not going to be difficult for you to study that which you have learnt because you have practicialize it and by study it you are on the theory aspect of it..

Learning a skill before gaining admission into the university can be extremely beneficial. First, it can help you decide what you want to study and what career you want to pursue. Having some real-world experience can also give you a competitive edge when applying to college. In addition, having a skill or talent can help you get involved in extracurricular activities, which can make your college application stand out. Finally, learning a skill can help you develop valuable life skills, such as problem-solving and critical thinking. All of these benefits can help you succeed in college and beyond.

full member
Activity: 308
Merit: 197
I think is important to state the fact that we have two categories of people in this life,  we have the rich kids and we have the poor kids,  but what equalizes us is that we have the same 24 hours,  and grace of the most high,  so while seeking admission into the university,  some are rice and money is not the problems,  while we have some others that are supporters or self-sponsored,  like in my own life I have to pay myself through the university and that was made possible by my skills and hustle.

But that was not the same with some other of my coursemates back then,  because they had resources and parents who paid the Bill and even gave them excess at all times,  but then since I was sure of my hustle I never let that change anything about me.
  Skill acquisition is very much essential as it stands now. Many of us would be like how we wish we acquired an adequate number of skills before trying to chase this academic dream because we'd have been far ahead of our present state. Most youths now ware so much in a haste to get into the university and start feeling like an undergraduate but truthfully speaking, yes education is key but in the country we've found ourselves and the world's view right now, your skills efficiency counts faster and better for you than your academics. There are a number of skills that can be acquired both online and offline, it just needs dedication, focus and diligence and then one just becomes so marketable.
  No one wants an inexperienced worker, books won't give you the experience, skill acquisition would, going into tech or not, acquire handful skills, no matter how low you think of it, they all have their essentiality and benefits in most cases the learned skill is always the life saving too. Learning a skill is a very valuable asset and once the skill is learned it becomes part of you. It now left for you to develop and grow in your skill.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
I think is important to state the fact that we have two categories of people in this life,  we have the rich kids and we have the poor kids,  but what equalizes us is that we have the same 24 hours,  and grace of the most high,  so while seeking admission into the university,  some are rice and money is not the problems,  while we have some others that are supporters or self-sponsored,  like in my own life I have to pay myself through the university and that was made possible by my skills and hustle.

But that was not the same with some other of my coursemates back then,  because they had resources and parents who paid the Bill and even gave them excess at all times,  but then since I was sure of my hustle I never let that change anything about me.
newbie
Activity: 18
Merit: 0
Normally e good for person to get skill before person get admitted ,e get why .now take for instance say person enter school you no get wetin to use support your self ,e go worry oh cus no be everything  your mama and papa go Dey give you .yes some perents  are very reach that they can provide everything for there children.now what if tomorrow something happens and all the money they where getting stops coming or something bad happens what will be there faith.apart from that one if you be person way papa and mama no get at all at all you come enter school Gűý you go suffer oh if time is not taking you go drop out of that school .cus lectures don’t give a fuck about you all they want is buy textbooks,do assignments and pay what ever you’re being ask to pay 💰.nobody is ready to listen to you story cus everybody get wetin Dey do them too.abi you you won tell me say you go Dey beg ? you Dey whine 😂 e no even easy for beggars this period everywhere tight .but when you have a skill my guy the only thing you go Dey focus on na your book because you already have a stream on income that pays your bills ,e go enable you Dey stable for school ,no be when others they write exam you Dey outside hell they shout pls sir ,must times students with skills get to pay there bills even before there parents gives them money and some of them nowing fully well that there parents can’t really pay there bills won’t even disturb them,because they’re already making there money.we as adults make we try Dey get skills cus mama and papa no go feed us for ever this Na wetin we suppose carry for mind.
full member
Activity: 294
Merit: 215
This na the type of update wey we no get before we enter school. If to say person get power to go back in time, I for done go learn better skill before I enter school and even when I dey school, I for still dey learn some skill wey relate to wetin I wan do for life. When person finish school na theory full man pikin head, the practical was missing, na so Nigerian government schools dey, plenty intelligent graduate with no practical knowledge. 

The best thing we fit do now na to guide the next generation well, so them go learn better skill to take combine with their certificate, na how to succeed for Naija be that o. Plenty companies no really dey reason your certificate self, na wetin you fit deliver them dey look. The certificate na to just make sure say you fit read and write and also make some kind presentations.
Pages:
Jump to: