Pages:
Author

Topic: Is English language really necessary in our local board? (Read 187 times)

sr. member
Activity: 224
Merit: 195
I feel say this matter don dey addressed before, according to the laid rules wetin we dey use for this local board na both English and Pidgin any one wey dey u dey convenient to use. Basically for me i dey use both, depends on the way e enter me and the way the OP use construct the post. But mainly our pidgin na wetin we suppose dey use for here cos e dey bring this kind of Naija related vibe among everyone of us.

So i think no need cos English no too dey necessary, just do with the one wey u sabi pass, e sure say everybody for here fit read and write even if no be perfectly but we fit express our self in a way every others go understand.
legendary
Activity: 1946
Merit: 1224
Life's but a walking shadow!
Though e go dey good if we go fit do make na only we we dey understand ourselves by using only the pidgin.
This reason no too dey important, e good make person understand say here na public forum, even those local boards wey no dey use English communicate, you go fit use translator take understand any of their posts wey you wan read. So person no suppose make post on a public forum with the thought say person/people no go find way take understand wetin dem talk, even if such people no understand that language. Na for PM na im dem dey talk some private/personal matter wey you no wan bring come out.
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
I no see reason why, person go bring suggestions come for something wey dem don talk tire come make final decision join. I no go lie you even as I join the forum last year I don see post wey Dem don talk about this kind of matter for here, and the end result dey always be say, na the two language naim we go use. The other day na so person come out say make we make room for yoruba forgetting say other languages dey for this country. Our boss Dem don think tire before dem come to conclusion say na the two language we go use. Though e go dey good if we go fit do make na only we we dey understand ourselves by using only the pidgin. But make just follow the one wey dey since to avoid problem wey mouth no go fit explain.
sr. member
Activity: 322
Merit: 250
The truth is that English is our official language and our pidgin was coined from English. If we want to discuss strictly in our local language, then we might turn this board to the building of the tower of Babel. So a mixture of English and the various variations is perfect in my opinion.

We should not forget that local board is not only about the language but other activities and information that are relevant to us a lone and not to the general forum users. I try to understand your reason for opening this thread but I can assure you that using English here is no violation and does not reduce the fun here as well.
hero member
Activity: 812
Merit: 560
Feel free to use Pidgin English as people like me use English. Do you know that we have local board rules?

1. Only Naija Pidgin and English is allowed

Did you know that few topics in English posted on English board are moved to local board if it is strictly pertaining to Nigeria?

Sure legendary if a topic is focused more on a particular country in the general discussion board, it can be moved to that particular local board and I also want to suggest that since we have rules guiding our local board, the OP that created the thread of the rules and regulations guiding our local board should pin the thread so that whom so ever that is new to the local board can navigate through the rules and regulations and it can also be visible to all the local board members, so I therefore move a motion for the thread to be pinned by the OP in our local board.

Snipped

Why is it that people like you will always raise a dead issue to make things get complicated even when it seems they are being settled, what is it that you wanted to gain from this when there are more important things you could engage conversation on than waking a dead dog of no benefit, why is it so difficult that you could only understand what had been said on this issue countless times that it's either you speak the normal English or the naija pidgin as you may want it, abi wahala no dey reach una? Na by force make person yarn oyinbo or pidgin? Live no too dey difficult as una dey take am o

You can call it dead matter or whatever you like but what matters most is that since you're aware that this issue has been raised and sorted out is it every one that is aware of it? So if one brings an issue or a suggestion that has been raised and deliberated before the only thing you need do is to give the person reference of where the issue has been ironed just as legendary Charles-tim did.

Just keep deceiving yourself, as if we all don't know that this had been discussed several times, when you're aware of that, then why bringing it up again, no newbie will be that interested in making discussion on this aspect when they have enough time to invest on quality contributions to the forum than talking about what can only leads to quarrell which doesn't even matter to us here, I think now that you already know about this being discussed already countless times, you may lock the thread at your will to avoid spamming it since no one is interested in this anymore.
full member
Activity: 770
Merit: 180
Eloncoin.org - Mars, here we come!
The two languages wey we dey use dey okay, mind you that na English be our official language for Naija, so imo if we have to choose one out of the two languages, na English go make sense pass. Having said that, we don settle this matter a long time ago, i dey communicate with both English and Pidgin for this local board, and i never get any problem with that, so make we leave this matter of language of use for this local board and concentrate on other better things.
I even dey surprised to see this post, because I think something like this don dey discussed here.

Anyways, English is the official language of this forum and the reason for the local board section is to better know those who are here and to better explain to newbies to gain the right understanding, wherein they are free to express themselves in a dialect we as Nigerians understand well, without having to think that an idea is stupid or useless.

There's no hard and fast rule to choosing the most convenient language to express oneself here. We go understand anyhow or any which one you choose to use.
full member
Activity: 322
Merit: 146
I am not sure of the Indian but I can tell best to my knowledge about Nugeira
Most countries here in the forum speaks and maintains their official native languages simply because they do have a central/official/general language that is spoken understandably between them all.

Nigeria is an unified and a diversified country which has numerous believes and cultures and so is also their language but so, the pidgin English language is adopted and made being a general used for unifications through the adoption and conjoinments of the different language in other to fit In everyones aids to speaks and hears but yet there are still people left behind whom are not able to fluently speak on the pidgin language.

The local board is not made specially a secret board for
secret discussions so there is no just necessary of a compulsory or the agitations to fluently communicate with the pidgin English language here.

@OP, I can tell you that this platform in general has a pure communication of English language which makes it a primary language in the general terms so it is expected that everyone should know how to communicate with the English language system that it those of us who are basically based only on the pidgin English language that can not relate with the General language (English) here is not just fit in the platform.

Though It is not expected that one must posses the aids of using the complicated worth using the dictionary before understanding what a simple communications is all about. There could be common understandable English languages and there are also the hard times understanding English languages.
So you can just fix yourself in to the best of it you can relate with in ligns of the English language.
Please to everyone, I was called on my attention that my post was duplicated and here I came to clear the view.
That is actually not intentional and as at this case, it was due to network error during when I was submitting the post.
Thank you all for understanding and I specially appreciates those who called on my attention.
One love and one family ✌️
legendary
Activity: 1946
Merit: 1224
Life's but a walking shadow!
The two languages wey we dey use dey okay, mind you that na English be our official language for Naija, so imo if we have to choose one out of the two languages, na English go make sense pass. Having said that, we don settle this matter a long time ago, i dey communicate with both English and Pidgin for this local board, and i never get any problem with that, so make we leave this matter of language of use for this local board and concentrate on other better things.
sr. member
Activity: 420
Merit: 262
The main reason for allowing us to use English and Pidgin English na because say we no get one single official language apart from English and English na forums general language, na why people we no too de understand English get come to the local board which is very important because we de always represent in the forum.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
No. E no dey necessary but we no go fit use only pidgin English without the symptoms of English. These two people dey work together because na di combination of two. Di native language and di English language nai form pidgin so you can't drop one for di other one, they are all moving together. But one thing we need to know be shey no be everyone go fit speak with dis pidgin English very well so for those wey no fit use am well, let dem use di English.

If those people wey no use well and dem tell us where dem come from w don finished no big deal.
sr. member
Activity: 630
Merit: 420
Though for me I prefer make we use pigin as official language so that e go help those of our people here wey no too know how to speak correct English and when e be say if other people dey speak correct English Dem no go understand wetin Dem dey talk so that e go dey easy to carry everybody along for d local board.
Dey don talk about dis your topic before now, na why dey come up with a suggestion say make we dey use both English and pigin for here, and I see say na better idea, anybody wey no understand pigin, then make him use English, you self wey write dis post, I see say na only English you use, if you are fighting for pigin to be taken as official language here, then you for don use pigin write your post now, but na English you use. We no suppose make d forum hard for each other, no be everybody understand pigin like that, so if you make pigin dey mandatory, then plenty people wey no too understand pigin no go dey post for here.

So as we don make English and pigin official language, if you no sabi pigin, then make you use English post, and if you no sabi English, then make you use pigin dey post. I dey sure say if you dey join dis forum you go understand at least one of the languages wey we agree to dey use here.
full member
Activity: 322
Merit: 146
I am not sure of the Indian but I can tell best to my knowledge about Nugeira
Most countries here in the forum speaks and maintains their official native languages simply because they do have a central/official/general language that is spoken understandably between them all.

Nigeria is an unified and a diversified country which has numerous believes and cultures and so is also their language but so, the pidgin English language is adopted and made being a general used for unifications through the adoption and conjoinments of the different language in other to fit In everyones aids to speaks and hears but yet there are still people left behind whom are not able to fluently speak on the pidgin language.

The local board is not made specially a secret board for
secret discussions so there is no just necessary of a compulsory or the agitations to fluently communicate with the pidgin English language here.

@OP, I can tell you that this platform in general has a pure communication of English language which makes it a primary language in the general terms so it is expected that everyone should know how to communicate with the English language system that it those of us who are basically based only on the pidgin English language that can not relate with the General language (English) here is not just fit in the platform.

Though It is not expected that one must posses the aids of using the complicated worth using the dictionary before understanding what a simple communications is all about. There could be common understandable English languages and there are also the hard times understanding English languages.
So you can just fix yourself in to the best of it you can relate with in ligns of the English language.
full member
Activity: 322
Merit: 146
I am not sure of the Indian but I can tell best to my knowledge about Nugeira
Most countries here in the forum speaks and maintains their official native languages simply because they do have a central/official/general language that is spoken understandably between them all.

Nigeria is an unified and a diversified country which has numerous believes and cultures and so is also their language but so, the pidgin English language is adopted and made being a general used for unifications through the adoption and conjoinments of the different language in other to fit In everyones aids to speaks and hears but yet there are still people left behind whom are not able to fluently speak on the pidgin language.

The local board is not made specially a secret board for
secret discussions so there is no just necessary of a compulsory or the agitations to fluently communicate with the pidgin English language here.

@OP, I can tell you that this platform in general has a pure communication of English language which makes it a primary language in the general terms so it is expected that everyone should know how to communicate with the English language system that it those of us who are basically based only on the pidgin English language that can not relate with the General language (English) here is not just fit in the platform.

Though It is not expected that one must posses the aids of using the complicated worth using the dictionary before understanding what a simple communications is all about. There could be common understandable English languages and there are also the hard times understanding English languages.
So you can just fix yourself in to the best of it you can relate with in ligns of the English language.
hero member
Activity: 616
Merit: 713
Don't joke with my Daughter
Already here na place wey wey we go use pidgin english yan but na just like no be every body dey like use pidgin dey post but anyhow e be both pidgin and English e dey acceptable here and no law hold you, those local board u see with english na people wey no too dey fluent with their local language so dem prefer to carry english post, and people wey dey use their local language post na people wey no dey fit speak English dem dey use translator dey be able to join discussion here and if you see their post you go know say this person no sabi english well.
full member
Activity: 182
Merit: 120
I thought we have discussed on this issue before concerning the English and pidgin, some people here don't know how to write in pidgin and sometimes if they try they end up confusing members so in that case the person should use English to avoid confusing others, Normally everybody sabi speak English for this forum and sometimes no be must to even speak English, I take this pidgin language as choice cause everybody know wetin to do, the thing is as the country no get particular language wey everybody understand na why we dey use pidgin. I for like make we no talk about the use of language cause even if we get one unified language except English language this argument for still dey and e no look nice, anyone can use English language or pidgin.
hero member
Activity: 602
Merit: 638
Pidgin no be for everybody and no be every body sabi am some people no grow up for town way be say them get access to broken English and eh they hard for them to cope with that our pidgin them fit read am well understand am why some people no even fit read am at all why some people dy see am as Watin they stress them to write time way dem go use formulate that pidgin them go don finish their full page for correct English post waka pass.

I don come across thread where eh be say person way wan write for pidgin them join both correct English and pidgin for same sentence way be say reader self fit fine am hard to read, nah why me I support people way they use correct English write for this place if you fit use correct English u write we go understand if u wan use pidgin too we go understand nah why I like as the rules allow person to fit use any of the language way him fit use.
hero member
Activity: 854
Merit: 1246
Vave.com - Crypto Casino
Lolz. Op you thread is full with Standard English. Op it will be very hard for a Nigerian graduate to speak pure pidgin English without standard English and why because the educational system in the country forbid students to speak pidgin English. And standard English is used in all the schools from pre-nursery to university. In my village school they even write it with capital letters" Vernacular and Pidgin English is highly prohibited. And now we learn pidgin English at home and with friends very well and normally pidgin English is combination of native language and standard English so it comes with a natural language like father tongue. Therefore in this forum it will be hard for all of us to speak pure pidgin, English language must follow.
And also remember that we were not allowed to speak our languages when the colonial masters were in the scene. They were forcing us to use their language and it was not it is not possible, local language was used as a means of interpretation to them. So language barrier na one of di major thing in di colonial era. And now we can't use pidgin English to di standard level because our schools are not using it.
full member
Activity: 294
Merit: 142
Most people here speak pidgin English, not because they don't know how to speak proper English; rather, because our board is called Naija Local Board, some are more likely to speak pidgin so that we can quickly and easily understand one other. It is certain that we are attempting to convey our Nigeria; may the forum know that we are not fallen behind. That is why we all gathered here.
Furthermore, the pidgin language is a language that can assist us in swiftly understanding our discourse. I don't think if you visit the others that you see people's hit will be difficult seeing the other board and observe people using pidgin English because there are no regulations requiring everyone to speak pidgin English.
full member
Activity: 238
Merit: 151

Jump to: