Charles do you know your problem, you too dey do like sey you too sabi, when person talk wetin sweet me I go respond or contribute but if person talk wetin no sweet me I no go talk, i dey come local board everyday dey read wetin dey happen even other people too dey do the same thing, you wey go apply for merit source wetin you don do for this local board, wetin b your contribution as old cargo wey you b for naija local board, make you no dey too do over Sabi, e no good, something wey we dey talk wey go profit us na wetin you don go carry statistics come dey show yourself, nwanne bring your self down small, over Sabi no good
I don't know who you are, and one thing you have to know bi sae, you are not here for someone to help you but to hustle your way out. And also those who have known book always want to express it because it they didn't do dat, it will affect dem within so dey have have to express it out always. Well educated people educated people can't be idle. And I am very happy that we have Charles-Tim, Igebotz, Brainboss, Smartvirus, Davidvictorson, Abdico, Zlantan, Agbe, P P, Santoprinces Wiwo and others. And if you look at these senior men which I mentioned just know dem dey respect themselves and others in the local board and the forum at large.
And if Charles-Tim sae something wey u no like there is a way u go address di issue because if care is not taking, im fit senior u for real life and also in di forum. Really I no like di way u insult am at all. And weti im tell you na di truth, and me I strongly believe that you be senior man alt. If not u no go get dis kind liver like dis. If you are looking for help in di local board, it is very easy, you just need to create a quality threads and definitely even Charles-Tim will give you Merit, I have seen him given merits to people in dis local board time without number.
Let me tell one thing, in my field of study, I understand body language very well. Dis thing you just displayed here is not only you but from a group people displaying their displeasure on Charles-Tim and you pick up the challenge to confront im. Let me give you story again since you are a Senior Member behind the bar. Someone in the Russian Board was also posting like you and a legendary and reputable member in the board brother him to Meta and create a thread for im and finally di guy was given a red light and di forum show im di way out. I know dey tok sae dem go do u but I just dey give an instance. And weti you do, I know like am. Please make we dey respect di elders. Na dis kind things dey pain Bitcoingirl-club. Nai make im dey have disagreement with JG and others. Please let us be one, if you hurt one, you hurt all. I know u have supportace but even at dat let love rule. You have to wear thick skin because definitely attacks must come. And what you said, will never reduce di attacked that are coming. You just have to wear thick skin. Please learn from experience Users.