You have 361 posts. The posts you have on a board that you are least active is 6 posts, on trading discussion. I am disappointed you can come on this local board about non useful discussion and yet you do not have up to 6 posts on this local board. Charles do you know your problem, you too dey do like sey you too sabi, when person talk wetin sweet me I go respond or contribute but if person talk wetin no sweet me I no go talk, i dey come local board everyday dey read wetin dey happen even other people too dey do the same thing, you wey go apply for merit source wetin you don do for this local board, wetin b your contribution as old cargo wey you b for naija local board, make you no dey too do over Sabi, e no good, something wey we dey talk wey go profit us na wetin you don go carry statistics come dey show yourself, nwanne bring your self down small, over Sabi no good
But wait oh.. Why is it that when people tell someone the truth, they get angry? Please, because I go like someone to tell me why oh? Because can you @ O.P point just one statement which Charles Tim said that is false (i.e I mean just only one). Because truly for this forum, he sabi pass you by far, he has been here for many years & you are just few months old here. So the attack you just made was not necessary my guy. Because I swear to God if someone had told me earlier before now that you are a Nigerian, I no for believe, because from your post history, it shows no sign of you being a Nigerian, which if someone had pointed that out, it's left for you to have accepted the fact and try to improve next time by making yourself known among your brothers & sisters, than arguing. Because base on this, I just made small digging into your account now and saw that you made just only 3 post since January till this date on Naija local board (i.e 2 in January & 1 in February) and that was the end until this very moment, as shown below,
Since 2015 another party called all progressive congress take over power things have not be going well for our country Nigerian, the statistics shown that since 2018 we have experience hardship.
2018 /2019 = coronaviru
2020 / 2021 = End SARS
2022/2023 = fuel scarcity / bank, POS challenges due to implementation of new currency.
So abeg, what we need here is a united Naija local board, and as such, let's not forget to give respect to whom respect is due, because if not for senior men like Brainboss, Igebotz and Charles Tim, I no dey sure say we for get this small spot wey we fit call our own for this forum, and they deserves our maximum respect. Thank you, I come in peace.