Pages:
Author

Topic: My experience, a lesson to others. - page 2. (Read 264 times)

hero member
Activity: 812
Merit: 675
May 30, 2023, 07:11:22 PM
#7
E good as you don know the important of using the forum more and interacting instead wey you go just dey do bounty hunting only. If you settle down rank up come get work you go know the joy wey dey come with forum signature rather than bounty.

Bounty good oo, but na seasonal and some dey turn to scam after you don work for at least more than 1 month and dem no still pay, e dey painful like that. Now wey you wan leave bounty hunting, make sure say you follow and read rules very well for the forum, if you do that, you no get issue for here again, you go just dey rank up gradually.
full member
Activity: 448
Merit: 117
May 30, 2023, 05:44:12 PM
#6
My people, the day wey I notice say this forum pass bounty matter , that day I just dey curious to know more about other boards, na so I just see 'new post' under one particular board like that. Na so hit the button , e carry me go where I go write. Hmmm. I begin write ooo, later I con post am.

After I post am, body they shark me . After small time people they throw away reply give me, body con dey shark me more, the sharking make me reason am say, I dey see people they reply others for their post. So I decide to hit the quote button , boom na ihm be that.

As I know how to reply people, I start to deu reply every single person wey reply for my post.

The shock I later recieved be say when I later logins I recieve message say my quote dey deleted cause some of my quote(reply) just be like, "that's good, thanks, absolutely right". Na den I con realize say unnecessary posting is not needed. I go back to the rule to know what is needed. I go thank lovesfamily for in support as inh take plead for me for some of post wey get mistake as some people dey throw way Banga for me.

Now I don learn my lesson

 Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Grin Okotoriba!!!!!!!
You get luck  say dem no nack you big hama for head your body for tell you. You see why it is good to read  before you jump enter wetin you no know. You see ehn this forum big pass bounty matter or doings o. If you settle down well, you go grabs very fast to move up. There are still lots to learn about the forum mate. Omo no need to fear, na gradual process you go get there with time na just patience you go need to exercise while you dey grow forthe forum.

hero member
Activity: 1022
Merit: 667
May 30, 2023, 03:12:44 PM
#5
Bounty hunting is not totally bad but the truth is no one will take you seriously if your post histories are made up of bounty links and all manner of external links, but then if you focus more on learning about the entire cryptocurrency industry and try to find yourself in a position that aligns with your skills and fine such way to offers your services and get paid in either bitcoin or any other crypto coin which Is on of major advantages of cryptocurrencies serving as an alternative payment, so,, in essence knowledge is very important and that is the reason why your posts where deleted because it lacks the basic contents to meet the standard of the forum and I am sure if you can put more efforts to learn more it helps a lot mate.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
May 30, 2023, 02:08:47 PM
#4
My people, the day wey I notice say this forum pass bounty matter , that day I just dey curious to know more about other boards, na so I just see 'new post' under one particular board like that. Na so hit the button , e carry me go where I go write. Hmmm. I begin write ooo, later I con post am.

After I post am, body they shark me . After small time people they throw away reply give me, body con dey shark me more, the sharking make me reason am say, I dey see people they reply others for their post. So I decide to hit the quote button , boom na ihm be that.

As I know how to reply people, I start to deu reply every single person wey reply for my post.

The shock I later recieved be say when I later logins I recieve message say my quote dey deleted cause some of my quote(reply) just be like, "that's good, thanks, absolutely right". Na den I con realize say unnecessary posting is not needed. I go back to the rule to know what is needed. I go thank lovesfamily for in support as inh take plead for me for some of post wey get mistake as some people dey throw way Banga for me.

Now I don learn my lesson
We're u a Bounty Hunter? You are welcome to di main board. Dat is why we dey advise piple to read the rules of the forum before posting. Even dis local board has rules oo go and read them so u no go violate here too. Weti I go tell u be sae, read oda piple their posts nd comments more dan writing 4 now so u go do well in di forum. Make u no go imitate anoda pesn write up, do ur own and leave. Here I dey see sae u go do am b4 nd e dey bad well well. So try ur best.
staff
Activity: 1316
Merit: 1610
The Naija & BSFL Sherrif 📛
May 27, 2023, 12:44:16 PM
#3
The shock I later recieved be say when I later logins I recieve message say my quote dey deleted cause some of my quote(reply) just be like, "that's good, thanks, absolutely right". Na den I con realize say unnecessary posting is not needed. I go back to the rule to know what is needed. I go thank lovesfamily for in support as inh take plead for me for some of post wey get mistake as some people dey throw way Banga for me.

Now I don learn my lesson

I guess you were caught for plagiarism, well nobody is here to judge you, and if you were given a second chance make the most of it because not everyone had such a privilege, and there is nothing wrong with participating in bounties but if you want to become a big part of the community or want anyone to take you seriously you must delete those shits POA from your post history and adjust yourself to the general board more frequently except your sole purpose of coming to the forum is bounties

Those posts were deleted because they were off-topic or of low value - you'll put more effort into your writing now.
hero member
Activity: 812
Merit: 725
May 27, 2023, 10:24:26 AM
#2
My people, the day wey I notice say this forum pass bounty matter , that day I just dey curious to know more about other boards, na so I just see 'new post' under one particular board like that. Na so hit the button , e carry me go where I go write. Hmmm. I begin write ooo, later I con post am.

After I post am, body they shark me . After small time people they throw away reply give me, body con dey shark me more, the sharking make me reason am say, I dey see people they reply others for their post. So I decide to hit the quote button , boom na ihm be that.

As I know how to reply people, I start to deu reply every single person wey reply for my post.
Make I no lie you, people wey de do bounty get reason for doing that even though we know say the bounty no de pay like before as much project no de legit as before, but I know say one day dem go cash out too.

But this forum is actually pass bounty  by far because if you de do bounty, you no go know anything we de happen for other sections of the forum, and there some good information about Bitcoin in the other sections.

The reply wey you de talk na the same thing with the normal proof of authentication and link submission wey bounty hunters de do, but their own na mainly on the same bounty thread.

Quote
The shock I later recieved be say when I later logins I recieve message say my quote dey deleted cause some of my quote(reply) just be like, "that's good, thanks, absolutely right". Na den I con realize say unnecessary posting is not needed. I go back to the rule to know what is needed. I go thank lovesfamily for in support as inh take plead for me for some of post wey get mistake as some people dey throw way Banga for me.

Now I don learn my lesson
Those small small reply de look like spam, na why moderators de delete them.

We de always learn, so na normal thing mate, the ting be say as you don improve make u keep am up and I de assure you say you go get reward for this.
member
Activity: 334
Merit: 27
May 27, 2023, 06:06:51 AM
#1

Jump to: