Pages:
Author

Topic: Network Congestion Issue in Remitano - page 3. (Read 366 times)

hero member
Activity: 882
Merit: 800
August 24, 2023, 05:18:23 PM
#5
This one go only affects those wey dey always use that exchange na like this me no know how e dey work or operates so e go dey bad say we hear any bad record from our people wey dey here, so e go better them avoid to than to enter story that touches the heart.
I know say una dey try for this place because e no easy at all for una to hustle is come be like say na one exchange come hold una funds.
hero member
Activity: 1260
Merit: 765
Top Crypto Casino
August 24, 2023, 04:59:45 PM
#4
My brother na God help me today say na blue wallet I use transfer Bitcoin to my remittance account in my attempt to convert some Bitcoin to naira,  na after I already send the transaction it was then I saw the email regarding the bitcoin wallet maintenance,  thank God say na low fee I use take broadcast the transaction,  so no miner has picked it yet,  that was how I was able to cancel the transactions and my Bitcoin was returned to my wallet.

I have not heard of wallet maintenance from Remitano before,  but since it is a centralized exchange where you don't own the keys to the wallet so your coins are not yours to control so to avoid such situations everyone needs to stay away from Remitano for now until when things normalize.
newbie
Activity: 210
Merit: 0
August 24, 2023, 04:53:32 PM
#3
Thanks for warning. Now I will use another method
legendary
Activity: 1512
Merit: 4795
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
August 24, 2023, 04:49:57 PM
#2
How many coins is Remitano supporting now? The last time I used it few years ago, it was supporting just few coins and there was nothing like margin trading and derivative market.

I expect people to just use it to exchange to naira and nothing more. It is good to get an address directly from the exchange (or wallet) anytime you want to receive coins and which should be from receive or deposit page directly.

@Mate2237
Nice for bringing this up here on Nigeria local board.

This is another example of not your key not you coin.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
August 24, 2023, 03:17:20 PM
#1
Hey my country people, I see this in my email today and I say make drop am here make everyone see am so make everyone know sae something like that dey Happened for there, today I come received one email and im come tok sae Ramitano e dey under maintenance so those people wey dey use  am e no go fit deposit and withdraw bitcoin so with that your coins go fit frozen for di main time but dem go later unfreeze the coins for you.

And you can only withdraw from Binance Smart Chain and that is the alternative given to those who want to withdraw from Remitano now. So all those people who want to deposit BTC to Remitano now should suspend their plans now because you fit enter gbege like this in the site. See weti dem tok in the below 👇.


So for now make una suspend all transactions in Ramitano to avoid wahala. And be like say na the first time wey I dey experience this matter for Remitano be this. Since when I used am I never experienced this kind this. And one thing we have to know be sae, "No be you key, no be your Coins". Remitano na centralized exchange platform, so weti I go advise be say, if you have coins there use the alternative mean to transfer your coin in sharp and relax your mind before you come here di tori wey e no go sweet for belle. Nai I saw make I come yan una for this one here.

Please if person don dropped this kind tok for here in di local board wey I no know, please call my attention so I go shapally, lock dis one and make comments in the other thread. ✌️
Pages:
Jump to: