As una see am for this picture, this one na another of our Nija board member, we Dem just banned recently. the thing just dey pain me for the guy, because
Kodec5na one correct guy for this our local board before. I don tire to dey see all this kind matter with our newbies way supposed to dey show better quality for the forum. for he
APPEALthread, he say e no intentionally run the plagarism but e forget to add a link to the post.[
I have been trying to find out what i did wrong that got my account banned from the forum. This is serious cant believe I had made such a horrible mistake here, i should have shared the link to the source i got the information. You can check my post history again I have never copied someone's post before i am very sorry for not paying attention to the post i made.Sincerely i taught i added the source link not knowing i did not. I have no idea what transpired that day, but I never intended to pass off someone else's content as my own. I am pleading that the moderators should look into my account and see that i have been organic and have made good contributions to the forum.
somehow, even though say this wan na truth, how would someone be so careless, at this extend when you know the consequences of plagarism on this forum. Abeg our newbies, I know say no body dey perfect as we all can make mistakes.but make una dey try dey understand and calm down for forum.becareful with whatever you are posting. Read am well, you fit even check by your self, if watin you write dey plagarism just use some free online tool
free online plagarism checker.take check by yourself.
if you don't know what to post, forget about it as no one is forcing you to reply or create a thread. you can do research on that topic if you so wish, but when you have no idea, don't write. I know say everyone wan try rank up, but ranking up takes time.if you learn more and take your time to understand the forum this one no go be issue for you. the idea of seeing our Nija guys banned dey pain me well well for body and I go advice make we read the rules of the forum again.
Unofficial list of (official) Bitcointalk.org rules, guidelines, FAQ[Rules] Unofficial General Guidelines For Posting( Na de koko dem)I feel say na ignorance to read and follow simple rules dey affect some members of the forum, not just nija members.these rules they there to guide us on how the forum works. now if person newly come forum, Dem supposed show am these rules or e go by e self find am, Because them no hide am.
The thing Dem pinned for
METAfor there.This one na why I go like make Dem still help our Nija local board pin some important thread for the top, wey go help our people dem for the forum. we don request so many things for the forum, but they never still answer us I no know why. we hope they do soon, so we no go loose more good nija members. Abeg make we dey wise Bitcointalk no be child's play, if you dey here you no go know watin God take bless you until you loose your account.
Again newbies, una fit check out these obonge thread wey talk how to avoid plagiarism for the forum abeg make we Take time read am
Why people plagiarise in the forum and how to avoid plagiarism.[TIPS] to avoid plagiarism