Pages:
Author

Topic: Our country no fit carry last (Read 396 times)

member
Activity: 70
Merit: 10
March 25, 2024, 08:05:07 PM
#34
Omo despite say our government bad, but me is still like the doings our country men dey show, when it comes to music our country dey number one, even no sef our starts na most recommended world wide burna boy, omay lay, rema etc. These our brothers continues to make us proud. But no be music I come yan here. E get two things wey dey burst my head, one of them na when I hear say e get time wey we no get local board for this forum, we where unrecognised here but our senior men them come together go fight war for us come out success, the thing dey sweet me because b4 now e get many of our senior men wey I no even know say them Niger men wey be say if you see them post for other places you go very high level of professionalism for their write up, men like CryptopreneurBrainboss, nwada, hugeblack, Charles-Tim omo I hail una, the example una dey show dey really motivate me to work on my self.

Secondly now na say Nigeria na number 1 African country wey dey use crypto, y this one sweet me specially na say as government Don decide to frustrate men, we sef Don choke head another place, the strong gene for survival dey our country men body, even as other country dey wey dey do well pass us, the. Go still pass them call us as number 1, I no even wan enter the percentage of successful Nigerians wey dey do well for outside country. Omo I hail our country me. Make I no too talk if not the way e be me the post go long.
Yes of course.our Cou Nigeria no fit carry last due to nature at which the citizens are brought up in the society.where by you have to adapt to a environment at all cost with out consideration of the government to create policies to help out masses.
newbie
Activity: 20
Merit: 0
March 24, 2024, 01:19:01 PM
#33
Our country na place where we they raise strong men wey fit withstand high pressure and burst out with flying colors. If to say we no strong, by now hunger for they beat many of us the way dollar take dey increase people salary just sit down for ground they look them while expenses they increase. Nigeria na one of the thoughest county wey dey you full time survival tips everyday. When it comes to our name been heard outside we dey really dey try. The music industry and entertainment al large. If na that one I'm proud of my country, but not my country's governments.



You are absolutely right the name nigeria alone dey carry last but we wey dey this country dey struggle to survive everything for this country is by hustling because if you no go hustle na Sapa go finish you, this country hard omor everything is oyo in this country Nigeria something we I dey buy 50naira Don begin dey cost 120naira, now that we are use to this country any how e be wey go still survive, dollar is just increasing and decreasing I no understand again Nigeria come dey suffer am.
jr. member
Activity: 48
Merit: 1
March 24, 2024, 09:34:16 AM
#32
God really bless Nigeria well well, and for the full world I go sey Nigeria na number one country wey no dey carry last and inside this our country
U go see young talent both small and great they make am in or outside the country, And God still bless us with enough resources, omen God too bless Nigeria
newbie
Activity: 2
Merit: 0
March 24, 2024, 04:45:40 AM
#31
Omo despite say our government bad, but me is still like the doings our country men dey show, when it comes to music our country dey number one, even no sef our starts na most recommended world wide burna boy, omay lay, rema etc. These our brothers continues to make us proud. But no be music I come yan here. E get two things wey dey burst my head, one of them na when I hear say e get time wey we no get local board for this forum, we where unrecognised here but our senior men them come together go fight war for us come out success, the thing dey sweet me because b4 now e get many of our senior men wey I no even know say them Niger men wey be say if you see them post for other places you go very high level of professionalism for their write up, men like CryptopreneurBrainboss, nwada, hugeblack, Charles-Tim omo I hail una, the example una dey show dey really motivate me to work on my self.

Secondly now na say Nigeria na number 1 African country wey dey use crypto, y this one sweet me specially na say as government Don decide to frustrate men, we sef Don choke head another place, the strong gene for survival dey our country men body, even as other country dey wey dey do well pass us, the. Go still pass them call us as number 1, I no even wan enter the percentage of successful Nigerians wey dey do well for outside country. Omo I hail our country me. Make I no too talk if not the way e be me the post go long.
Omor no be lie Sha, I never see wer Nigeria dey carry last o, even wen things no dey, or even if things dey cost like say tomorrow no dey, yet Nigeria no fit carry last, na the natural talent God give us be that, any problem we get, God dey always give us the wisdom to take improvised, we dey always get solution to get us out. Even in this hard times, we still dey survive, even as things dey costly yet we still dey spend, we dey always dey push am dey go, we dey always get alternative wey we go dey use each time, we find ourselves in a mess, God really bless us o with different talents, na why Nigeria no go fit carry last in anything.
full member
Activity: 392
Merit: 185
Play Bitcoin PVP Prediction Game
March 24, 2024, 12:19:00 AM
#30
Nigerians are fast learners and we are very good I many things, is just that our government most times make us to look like we are not useful in the society, Nigerians are blessed with many skills, we are recognized I the world at large despite the bad image that's been portrayed by our government, the government of this country has done bad than good to us, if you go to the US you will notice most Africans that are doing great over their are Nigerians, we don't hide anywhere we go but our system has made it impossible for us to grow, Nigerians has all it takes to be a technology hub of Africa but thia may not come to reality because we don't like production, we like consumption without considering the adverse effect of it.
full member
Activity: 560
Merit: 161
March 16, 2024, 02:58:25 PM
#29
Nigerians thinks that Nigeria is the worse country,  despite the challenge of Nigeria people are still doing well , people  are still making more money everyday.  Some of the Africa countries that their currency seems to be better than naira life is still hard for them over thier but in Nigeria people  still hustle and afford the standard of living everyday.  For me I think Nigeria still remain  the best place to live in Africa,  anything you try to do you excel .
jr. member
Activity: 21
Merit: 0
March 16, 2024, 05:27:58 AM
#28
Is The Nija spirit a joke to you? Normally apart from the bad leaders and poor institutions we have, Nigerians are the best oh,to survive for this country alone don automatically give you an edge over so many people for the global stage because it takes a lot of effort, perseverance and hard work before you can survive well in this country.

Nija an the giant of Africa and na why na we get this legit board when follow for one of the most act board for the forum. All thanks to our snr mem when don go before us to set things in place so as we join the forum we get place when we got call our home.

Normally Nigeria itself na big name,if you can survive in Nigeria u can survive in any continent with wetin poor man eyes Don see wetin you wan tell am for dis hard economic wen it comes to productive stuff we usually comes first na we get beta land to produce goods ,crops,buh corruption no wan leave Nigeria them born corruption with Nigeria together so Nigeria no fit carry last , anywhere wey Nigeria's man show face you no know no b until dem tell you Nigeria to the world God bless Nigeria
newbie
Activity: 61
Merit: 0
February 20, 2024, 09:19:47 AM
#27
This na great tin and e dey make us proud, especially di achievement wey Nigerians dey record for music and how dem dey show patience for different areas like cryptocurrency even wit di wahala wey government dey bring. E dey really impressive how Nigerians dey shine globally no be only for music but for oda sectors like technology, business, and academia. Make we hail people like CryptopreneurBrainboss, nwada, hugeblack and Charles-Tim for dia contributions wey dey make waves.

Nigeria's presence for di cryptocurrency world dey very significant, especially as government dey pose challenges with dia regulations. Despite all dis, Nigerians still dey show strong spirit and dem dey contribute well to di global cryptocurrency landscape.
jr. member
Activity: 48
Merit: 1
February 20, 2024, 03:18:48 AM
#26
I believe my country we no go ever carry last. base on how the condition of the country take be and the wey the price of things take dey increase we go still survive, for me I go sey God bless Nigeria (the giant of Africa well), and he dey by our side

I like my country so much the most talented country in history
member
Activity: 168
Merit: 75
February 19, 2024, 04:56:28 PM
#25
Omo despite say our government bad, but me is still like the doings our country men dey show, when it comes to music our country dey number one, even no sef our starts na most recommended world wide burna boy, omay lay, rema etc. These our brothers continues to make us proud. But no be music I come yan here. E get two things wey dey burst my head, one of them na when I hear say e get time wey we no get local board for this forum, we where unrecognised here but our senior men them come together go fight war for us come out success, the thing dey sweet me because b4 now e get many of our senior men wey I no even know say them Niger men wey be say if you see them post for other places you go very high level of professionalism for their write up, men like CryptopreneurBrainboss, nwada, hugeblack, Charles-Tim omo I hail una, the example una dey show dey really motivate me to work on my self.

Secondly now na say Nigeria na number 1 African country wey dey use crypto, y this one sweet me specially na say as government Don decide to frustrate men, we sef Don choke head another place, the strong gene for survival dey our country men body, even as other country dey wey dey do well pass us, the. Go still pass them call us as number 1, I no even wan enter the percentage of successful Nigerians wey dey do well for outside country. Omo I hail our country me. Make I no too talk if not the way e be me the post go long.

Normally anywhere Naija dey, no matter where, them dey always dey stand out make them notice us, them no call us Giant of Africa for nothing, na this thing make some oyibo people dey para for us, say we too dey overdo, Na so Naija man go US go study computer engineering, them give am chance, the Igbo man wey him name na Philip Emeagwali go build the fastest computer for the whole world, even till today, nobody don break him record.
Even for the forum, na true say if you dey count people wey hand clap for the forum, you count Naija people put, our boss them still fight make we for get child board for this  our local board and I know say small time them go get am and we go get child boards here.
newbie
Activity: 1
Merit: 0
February 19, 2024, 10:37:55 AM
#24
Kw be lie oo. Nigeria way carry force. Any where u see Niger people we they rep our strength!!!
full member
Activity: 588
Merit: 119
Epsiloan Protocol
February 18, 2024, 03:38:12 PM
#23
Omo despite say our government bad, but me is still like the doings our country men dey show, when it comes to music our country dey number one, even no sef our starts na most recommended world wide burna boy, omay lay, rema etc. These our brothers continues to make us proud. But no be music I come yan here. E get two things wey dey burst my head, one of them na when I hear say e get time wey we no get local board for this forum, we where unrecognised here but our senior men them come together go fight war for us come out success, the thing dey sweet me because b4 now e get many of our senior men wey I no even know say them Niger men wey be say if you see them post for other places you go very high level of professionalism for their write up, men like CryptopreneurBrainboss, nwada, hugeblack, Charles-Tim omo I hail una, the example una dey show dey really motivate me to work on my self.

Have you forgotten Nigerians are so talented. Just as you have said in the topic, we no dey carry last. I don't think there is any aspect in the world activities that Nigerians are not respected. If not for our leaders that are now putting politics in everything.

Secondly now na say Nigeria na number 1 African country wey dey use crypto, y this one sweet me specially na say as government Don decide to frustrate men, we sef Don choke head another place, the strong gene for survival dey our country men body, even as other country dey wey dey do well pass us, the. Go still pass them call us as number 1, I no even wan enter the percentage of successful Nigerians wey dey do well for outside country. Omo I hail our country me. Make I no too talk if not the way e be me the post go long.

This is why as Nigerians can easily survive in any country. We have a very strong ability to adapt to any situation. I don think there is any country in the world that you won't find Nigerians.
sr. member
Activity: 490
Merit: 308
February 07, 2024, 05:52:31 PM
#22
Any body wy know Nigerians go know say, Nigerians na people way dey try. E get saying way I dey hear before say, "anywhere you no see Igbo man, that place life no dey". Igbo man na Nigerain and that one express the hustling spirit of Nigerians. Somethings you go even hear foreigners dey talk am say,Nigerians sabi hustling although, we dey like make e be for good shah. E hard say, make Nigerian dey somewhere and e no go dey recognise, e must fine way to show en cef,na so we just be. What we all hope be say, make e be for good.

Part o the reason why Nigerains dey this way na because of where we come from. We come from  place way be say, we no get plenty comfort and person way no dey en comfort zone, na hustling get am make e for better. While we keep up the hustling spirit,make we dey do the one way go give us peace of mind.
The country don already give us proper training and upbringing so we fit survive and do well for anyway and believe me Nigeria na true gem to Africa and the whole at large because we Shape so many things and part of the world today and example of what I mean is the Nigeria man who involved so greatly in the actual creation of the internet @phillip emegweli. Nigerian are known to be among the best doctors, nurses and engineers all in the US and the citizens themselves know and appreciate them.
full member
Activity: 294
Merit: 232
Let love lead
February 07, 2024, 04:50:47 PM
#21
Nigerians na naturally  smart people and survivors everywhere them find themselves in. Them dey enter country wey never develop, come carry their better thing burst out from there. Nigerians presence dey very important make any country in the world dey develope. If you look now, you go see say e no get any country wey you  go enter and Nigerians no full there, unless the country na dead.

We get that natural survival instincts, even when failure dey look us in the face, we dey overcome am get our joy full full. We no dey take NO for an answer, we dey engage any situation. Even for the face of death, until we succeed.

Thumb up for Nigerians. We dey gamer tho the core
jr. member
Activity: 43
Merit: 1
February 06, 2024, 08:34:45 PM
#20
Omo despite say our government bad, but me is still like the doings our country men dey show, when it comes to music our country dey number one, even no sef our starts na most recommended world wide burna boy, omay lay, rema etc. These our brothers continues to make us proud. But no be music I come yan here. E get two things wey dey burst my head, one of them na when I hear say e get time wey we no get local board for this forum, we where unrecognised here but our senior men them come together go fight war for us come out success, the thing dey sweet me because b4 now e get many of our senior men wey I no even know say them Niger men wey be say if you see them post for other places you go very high level of professionalism for their write up, men like CryptopreneurBrainboss, nwada, hugeblack, Charles-Tim omo I hail una, the example una dey show dey really motivate me to work on my self.

Secondly now na say Nigeria na number 1 African country wey dey use crypto, y this one sweet me specially na say as government Don decide to frustrate men, we sef Don choke head another place, the strong gene for survival dey our country men body, even as other country dey wey dey do well pass us, the. Go still pass them call us as number 1, I no even wan enter the percentage of successful Nigerians wey dey do well for outside country. Omo I hail our country me. Make I no too talk if not the way e be me the post go long.

Despite the critist Nigeria na a very enviable country the truth b say other countries even the ones wey no like us dy pray to b like us for this naija because we all rounded
If Nigeria can rise with one voice  and raise good and focused leaders in arms of government Nigeria will be like the best countries in the world
God bless Nigeria
God bless our leaders
God bless bitcoin
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
February 06, 2024, 07:11:56 PM
#19
Any body wy know Nigerians go know say, Nigerians na people way dey try. E get saying way I dey hear before say, "anywhere you no see Igbo man, that place life no dey". Igbo man na Nigerain and that one express the hustling spirit of Nigerians. Somethings you go even hear foreigners dey talk am say,Nigerians sabi hustling although, we dey like make e be for good shah. E hard say, make Nigerian dey somewhere and e no go dey recognise, e must fine way to show en cef,na so we just be. What we all hope be say, make e be for good.

Part o the reason why Nigerains dey this way na because of where we come from. We come from  place way be say, we no get plenty comfort and person way no dey en comfort zone, na hustling get am make e for better. While we keep up the hustling spirit,make we dey do the one way go give us peace of mind.
hero member
Activity: 1064
Merit: 501
February 06, 2024, 07:03:22 PM
#18
You see as this our country d so, if peso is able to survive am from year to year,  you will be able to survive in every other country wey you find yourself in. Whether the country bad or good.

Na why you go see most of our country people d do well for other countries wey dem d reside on, to find their daily bread and run businesses in there because our country alone go wisen peso up to be hustler on their own, and be a goal getter to achieve greater heights for the things they do.

Na why them d talk sae, any place or country wey you enter and you no see a Nigerian, you better run from there because you hardly see Nigerians not residing in a particular place or a country. They go everywhere for hustling and they don't stay in their comfort zone for that.
jr. member
Activity: 51
Merit: 1
February 06, 2024, 06:57:04 PM
#17
If Niger carry last make I no why,so long as Nigeria is involved part of this earth we no go fit carry last.our counois a great one no matter the system is bad we still dey try individuals are really trying in this country we dey make things happen for our self with out waiting for the government or foreign body's to make this happen.
jr. member
Activity: 21
Merit: 0
February 06, 2024, 02:00:51 PM
#16
Is The Nija spirit a joke to you? Normally apart from the bad leaders and poor institutions we have, Nigerians are the best oh

To survive for this country alone don automatically give you an edge over so many people for the global stage because it takes a lot of effort, perseverance and hard work before you can survive well in this country.

Nija an the giant of Africa and na why na we get this legit board when follow for one of the most act board for the forum. All thanks to our snr mem when don go before us to set things in place so as we join the forum we get place when we got call our home.

Normally Nigeria itself na big name,if you can survive in Nigeria u can survive in any continent with wetin poor man eyes Don see wetin you wan tell am for dis hard economic wen it comes to productive stuff we usually comes first na we get beta land to produce goods ,crops,buh corruption no wan leave Nigeria them born corruption with Nigeria together so Nigeria no fit carry last , anywhere wey Nigeria's man show face you no know no b until dem tell you Nigeria to the world God bless Nigeria
newbie
Activity: 33
Merit: 0
February 05, 2024, 12:30:58 PM
#15
Omo to be Nigerian person. He mean say u fit survive anywhere.because the way we take dy grow up for Nigeria specially from (the street) u have to be strong. I sincerely dy proud of Nigeria.despite the falling government our youths still they stand tall.na only for Nigeria you go see person way never reach 15th years. Don dy hustle hard to fit support him or her self. Nigeria a country with strong people.
Pages:
Jump to: