Pages:
Author

Topic: Our country no fit carry last - page 2. (Read 396 times)

full member
Activity: 560
Merit: 161
February 03, 2024, 07:56:56 AM
#14
Normally nigeria ma great country with hard working citizens,  even from how the country don dey go before now, still people dey succeed with what they are doing. Na even with the hardship and lack of job still people are creating job for themselves hustling hard to survive the hardship in the country.  Nigeria is a great country , a country that makes it citizens to get prepared for life challenges and help it citizens to be able to survive anywhere they find themselves around the world.
member
Activity: 196
Merit: 25
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
February 03, 2024, 01:57:27 AM
#13
You try but hugeblack no be 9ja person just say him accept to pass small love give us wey be 9ja people and i like am like that e no easy to survive the forum based on say our oga theymos no gree increased the merits allocation for brainboss so this our onyeoma cy come do good give us by help to evaluate some important post to give them merits. And gain this local board wey dem don fight since and achieve am, the next na child board remain and we don already get post for meta section wey we dey pray for theymos to add am up for we local board so we go get orderliness for we local.

You know say at a point me self been think say hugeblack na Nigeria guy. But lately wey I no say him no be Nigeria guy. Then for the issues of oga brainboss, thymos for just increase him allocation make him dey carry people along. E dey dey oga brainboss for mind to dey carry people along but due to small allocation of smerit Naim dey make E no dey reach am to carry everybody along, that's why most post wey need make him merit am him dey submit to hugeblack because enough allocation no dey. Like this for this forum many people for don grow pass like this but we no get merit source. People like them @Agbe @ igebotz @Mpamaegbu don reach to be merit source. I think if them give to these people merit source E for good. Make the forum grow pass like this. But any how E be we move. Slow and steady win the race.

That is the reality shall actually our man brainBox mind done reach to lift us up with the write up that needed such but barriers of limited smerit is the issue as you said never the less we still stand I appreciate him, he never relent all we need do to pray make him level improve more than he desire so that we too go the collect the blessings as it pass through.

Our country na place where we they raise strong men wey fit withstand high pressure and burst out with flying colors. If to say we no strong, by now hunger for they beat many of us the way dollar take dey increase people salary just sit down for ground they look them while expenses they increase. Nigeria na one of the thoughest county wey dey you full time survival tips everyday. When it comes to our name been heard outside we dey really dey try. The music industry and entertainment al large. If na that one I'm proud of my country, but not my country's governments.

Naija their hustle dey their blood na herridity matter our fourfather no carry last on many if their doing so it's I see it as generic matter oo. I cherish our youth all they need is a hint forget the matter the slogan we die their go be the other of the day , we go do am with our last blood to see the end. That is the secret behind the success of naija youth dey don't relent in pursuing for success all they need the way. We are made of spirit of succeeding and never to give up. Ever forward and never backwards pushing to be ten times better in all things. I love naija only condemn our leaders that lack vision but praise our effort and senior ogam Dem way they push to bring smile for the youth.
member
Activity: 154
Merit: 33
Eloncoin.org - Mars, here we come!
February 03, 2024, 12:56:24 AM
#12
Nigerians are in born hustlers, they tends to portray this gene of survival of the fittest whereas, they are initiated uniquely focused and energymatic with the creativities of offering solutions in one way or the other, have the potnetial capacities to survive either by the rains or the sun. Nigeria is an evergreen land full of unrested individuals whom are concerned to profer solutions to problems for its societies without the leaning on the governments.
member
Activity: 66
Merit: 5
Eloncoin.org - Mars, here we come!
January 23, 2024, 06:45:53 PM
#11
"Them say to whom shege is given, much sense is expected." that is a quote from the street of naija, based on how tough the country has been it has modded us to survive even where people don't survive much. It's more like natural to see Nigerians flourish every where they are because they're very smart, intelligent people. not just in this forum has Nigerians proven themselves worthy of the celebration but in other industries, as you mentioned; music, movie industries etc, most of the techs we use around the world was first developed by Nigerians, the world first blood transfusion machine was produced by Nigerian, there is more to talk about in Nigeria. we are giant of AFRICA that is not a joke...

I commend the efforts of senior colleagues too but what seems to be chasing them away from here is the increase in shit post but very soon it will be regulated I trust Nigerians.
full member
Activity: 294
Merit: 168
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
January 23, 2024, 06:25:31 PM
#10
You try but hugeblack no be 9ja person just say him accept to pass small love give us wey be 9ja people and i like am like that e no easy to survive the forum based on say our oga theymos no gree increased the merits allocation for brainboss so this our onyeoma cy come do good give us by help to evaluate some important post to give them merits. And gain this local board wey dem don fight since and achieve am, the next na child board remain and we don already get post for meta section wey we dey pray for theymos to add am up for we local board so we go get orderliness for we local.
You know people like them @Agbe @ igebotz @Mpamaegbu don reach to be merit source. I think if them give to these people merit source E for good.
Merit source no be wey thing oga them wey dey forum go just wake up one morning come make you merit source. For you to be a merit source, you have to apply, and if your application is accepted, you will be reporting posts to a merit source that you think deserves merit.
jr. member
Activity: 98
Merit: 4
January 23, 2024, 05:57:51 PM
#9
Indeed our country no Dy take last. When u wan travel go abraod nay u go understand. During scrutiny and examination they are very careful with Nigerians because they believe our power.
Come to talk of religion  nigeria Dy among the countries wey get the highest men of God were carry power and wealth infact many people Dy come from abroad to worship for our local churches. Even for yahoo wey no take last, see the rising case if yahoo. Come talk of our politicians wey dem wan tief money. dem no Dy remain small  them go make sure them wipe everything. Imagine say dem still Dy discover our hidden currency for one country like that since the time of military era, make u for know how much wey them bin tief.
jr. member
Activity: 70
Merit: 4
January 23, 2024, 05:02:02 PM
#8
Omo despite say our government bad, but me is still like the doings our country men dey show, when it comes to music our country dey number one, even no sef our starts na most recommended world wide burna boy, omay lay, rema etc. These our brothers continues to make us proud. But no be music I come yan here. E get two things wey dey burst my head, one of them na when I hear say e get time wey we no get local board for this forum, we where unrecognised here but our senior men them come together go fight war for us come out success, the thing dey sweet me because b4 now e get many of our senior men wey I no even know say them Niger men wey be say if you see them post for other places you go very high level of professionalism for their write up, men like CryptopreneurBrainboss, nwada, hugeblack, Charles-Tim omo I hail una, the example una dey show dey really motivate me to work on my self.

Secondly now na say Nigeria na number 1 African country wey dey use crypto, y this one sweet me specially na say as government Don decide to frustrate men, we sef Don choke head another place, the strong gene for survival dey our country men body, even as other country dey wey dey do well pass us, the. Go still pass them call us as number 1, I no even wan enter the percentage of successful Nigerians wey dey do well for outside country. Omo I hail our country me. Make I no too talk if not the way e be me the post go long.
Yes, because it's like the only sector where the government doesn't control or fund. The entertainment industry is independent. It goes to show you that anything the government touches becomes chaos.
Plus we Nigerians like to dey show ourselves and parade ourselves up and down make the whole world dey see, any trend wey come out, we go carry am for head
full member
Activity: 280
Merit: 205
The great city of God 🔥
January 19, 2024, 03:29:08 PM
#7
You try but hugeblack no be 9ja person just say him accept to pass small love give us wey be 9ja people and i like am like that e no easy to survive the forum based on say our oga theymos no gree increased the merits allocation for brainboss so this our onyeoma cy come do good give us by help to evaluate some important post to give them merits. And gain this local board wey dem don fight since and achieve am, the next na child board remain and we don already get post for meta section wey we dey pray for theymos to add am up for we local board so we go get orderliness for we local.

You know say at a point me self been think say hugeblack na Nigeria guy. But lately wey I no say him no be Nigeria guy. Then for the issues of oga brainboss, thymos for just increase him allocation make him dey carry people along. E dey dey oga brainboss for mind to dey carry people along but due to small allocation of smerit Naim dey make E no dey reach am to carry everybody along, that's why most post wey need make him merit am him dey submit to hugeblack because enough allocation no dey. Like this for this forum many people for don grow pass like this but we no get merit source. People like them @Agbe @ igebotz @Mpamaegbu don reach to be merit source. I think if them give to these people merit source E for good. Make the forum grow pass like this. But any how E be we move. Slow and steady win the race.
hero member
Activity: 616
Merit: 713
Don't joke with my Daughter
January 19, 2024, 02:56:06 PM
#6
You try but hugeblack no be 9ja person just say him accept to pass small love give us wey be 9ja people and i like am like that e no easy to survive the forum based on say our oga theymos no gree increased the merits allocation for brainboss so this our onyeoma cy come do good give us by help to evaluate some important post to give them merits. And gain this local board wey dem don fight since and achieve am, the next na child board remain and we don already get post for meta section wey we dey pray for theymos to add am up for we local board so we go get orderliness for we local.

Me dey also happy for we country because e no really easy to survive even as our government no gree put eyes for us yet we still dey survive dey things pure for our family's without waiting for them to come give us job to work, at least any person wey from Nigeria supposed be an entrepreneur or person get her own business to dey get money from because if we wait for the government job e no go come and yet we go still remain poor dey beg beg people upandan. Na wetin make our ex presido say our youth lazy why because we dey channel everytin give government.
full member
Activity: 98
Merit: 55
January 19, 2024, 04:56:48 AM
#5
Is The Nija spirit a joke to you? Normally apart from the bad leaders and poor institutions we have, Nigerians are the best oh

To survive for this country alone don automatically give you an edge over so many people for the global stage because it takes a lot of effort, perseverance and hard work before you can survive well in this country.

Nija an the giant of Africa and na why na we get this legit board when follow for one of the most act board for the forum. All thanks to our snr mem when don go before us to set things in place so as we join the forum we get place when we got call our home.
Omo we earned that name indeed our doings too sure, every where you go for the world, you would see a successful Nigerian, nothing faces us and that's because of the kind of conditions we have to endure. You talk well here
full member
Activity: 224
Merit: 195
January 19, 2024, 02:24:32 AM
#4
See, everyone of us should be proudly Nigeria. Be like we get this oil wey dey flow for our head, no matter where we find ourselves we dey always stand our. Nigerians easily adapt to technology, quick to learn and very wise and intelligent when deploying all they learnt.
You may not know but this our local board is just a 1year+ and we can see how prosperous we have become.

Note: Hugeblack is not a Nigerian and you also failed to mention people like @Igebotz, @Agbe and @Mpamaegbu
full member
Activity: 266
Merit: 113
January 19, 2024, 02:17:44 AM
#3
Is The Nija spirit a joke to you? Normally apart from the bad leaders and poor institutions we have, Nigerians are the best oh

To survive for this country alone don automatically give you an edge over so many people for the global stage because it takes a lot of effort, perseverance and hard work before you can survive well in this country.

Nija an the giant of Africa and na why na we get this legit board when follow for one of the most act board for the forum. All thanks to our snr mem when don go before us to set things in place so as we join the forum we get place when we got call our home.
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
January 19, 2024, 01:14:48 AM
#2
Our country na place where we they raise strong men wey fit withstand high pressure and burst out with flying colors. If to say we no strong, by now hunger for they beat many of us the way dollar take dey increase people salary just sit down for ground they look them while expenses they increase. Nigeria na one of the thoughest county wey dey you full time survival tips everyday. When it comes to our name been heard outside we dey really dey try. The music industry and entertainment al large. If na that one I'm proud of my country, but not my country's governments.
full member
Activity: 98
Merit: 55
January 18, 2024, 08:52:21 AM
#1

Jump to: