Pages:
Author

Topic: Practice makes perfect (Read 250 times)

full member
Activity: 280
Merit: 151
God is All
April 25, 2024, 07:51:52 PM
#31
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.

For my understanding there is a reason why dem talk say Rome was not built in a day and this also applies to many principles of life because no be everytime wey person go actually sabi something na why the try again option dey for life. The reason why their is a difference between the successful people and the non success people for this life dey na because one particular set of person actually give up while the other no give up.
sr. member
Activity: 1316
Merit: 379
#SWGT PRE-SALE IS LIVE
April 25, 2024, 06:58:51 PM
#30
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect.
A lot of us have been on this page, not everyone who joined the forum was a skilled or perfect writer, I bet some never had anywriting skills whatsoever, and that is on thing I love about the forum, you mustn't be a writer to succeed here, as far as you are good in reading and understanding what you've read then you're good to go. One of the aim of this space is to learn about Bitcoin and other crypto currency at large and pass knowledge in anyway you can, though there are still other things to learn here also asides Bitcoin and that’s what makes this forum stands out. Well I like your courage and determination, I like the fact that you didn't give up despite the challenge that English is not our first language, it shows that you're very determined to succeed here. Nobody is perfect but then when you put good effort to try and be perfect then you'll see yourself getting better, I urged you to continue giving your best and not give up, you're on the road to success in the forum.
full member
Activity: 1134
Merit: 154
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
April 25, 2024, 05:10:22 AM
#29
Of course, practice makes perfect, anything wey we dey do for this life, wey we don master am, the thing no go hard for us again and we go dey do with joy for our heart, dat kind job dey dey clean and attractive, for example we dey learn skill of hairstylist, and we bring our mind to dey learn am, as we dey put eye dey see wetin our boss dey do, na so we go dey practice am, as we dey practice na so we go dey perfect, as soon as we don dey prefect, out boss dem don free us, den we go open our own shop, we go do things by ourselves like that we go dey discover things by ourselves self, and e go dey bring more customers for us because dey see us like say we know wetin we dey do.
sr. member
Activity: 574
Merit: 387
April 14, 2024, 12:36:09 PM
#28
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose.
D person wey tell you say na fluent English dem dey speak for here just dey whine you, actually I no talk say make you no sabi English, but e no dey necessary say make e be fluent English, as long as people fit read and understand Wetin you dey write then no wahala. This place na forum, and na people from different part of d world dey here, which we know say English no be everybody first language, so no be everybody go fit speak fluent English.

And even if you no too understand English like that, local board dey, atleast you go fit communicate for your own local language, like dis our board board now, if you no dey fit speak English well, then you go fit speak pigin, and if u no understand pigin like that, then English dey for you, so you see say the thing dey easy.

Wetin I dey tell people be say Make you no dey underestimate yourself say you no fit do something, as long as people dey do am, if you self calm down put head, you self go do am.
member
Activity: 132
Merit: 14
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
April 14, 2024, 06:17:42 AM
#27

While some na di attack dey make dem run away.
Omo eh e remain small like this make I run because of the way I dey see high rank members dey take roast the newbies for any small mistake like this, how person go put time and energy write something Dem come dey attack you without considering your feelings. Aswear if person no dey strong e no fit dey for this forum.

 
I guess you have put yourself in a better place.

It's good to hear some people get motivated in what they want and never give up. If you want anything in life you have to go for it regardless of how low your thinking you are, at least over time you will learn.

Now for a good English, you can use AIs like Grammarly, Quillbot etc to write good English when you will wish to communicate in a better English, that has been what most people from other countries have been using for a long time now and it works for them. You should try using it.
I dey always try to look at the bright side of anything wey I dey do no matter how difficult e dey and na like this I dey take motivate myself to keep pushing for this place,  I no say you know about the bright side of the forum wey I dey talk about. I don see the suggestions wey you give me and I go try am. Thank you bro.

Op sharp, I get your message but normally, make we Dey try out all these our grammar for pigin na ,
We Dey really keep this very board porous and anyhow person for just enter here understand wetin we Dey talk and normally,e no suppose be so.
No be lie you dey talk about the grammar part for this board, even me self don reason am say how we go dey use correct/normal English wey everybody for this forum go understand wetin we dey talk but we no dey understand wetin other people dey talk unless say we use translator. As you don talk am like this I go try dey use only pidgin for this our local board.

full member
Activity: 1134
Merit: 154
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
April 14, 2024, 03:12:37 AM
#26
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.

True true, I no go lie for u, to work for this forum no be come chop o, e hard wetin no nice but nevertheless we still dey push am dey go and na so we dey learn dey go too, although before wen I still join this forum new new, I been dey think say if person wey no go university no go fit dey inside this forum, na person tell me say na lie, as far as person sabi read and write, say the person fit blend in, na so I say mk I try luck and as I dey inside the forum, dey post everyday, na so I no dey find am too difficult again and na so I come dey know how to reply, quote, put my English them in order unlike before so in this life, anything wey person dey bring am dey do am, even if e dey very difficult but as u dey do am steady na so u go dey see am say e don dey easy to do and u go dey even dey enjoy am join.
full member
Activity: 756
Merit: 180
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 14, 2024, 02:52:36 AM
#25
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.
This forum go beyond just you writing fluently but more about rationality in thinking and understanding a subject matter to be able to apply your knowledge to response to talk in the forum.you can see someone which is very fluently but still writing rubbish which don’t have any impact or knowledge to give out and which is bad in the forum.we need to be able to pass information with our good fluency in English to help build others,because learning is a every day kind of a thing to know .
Another sentence that would explain what our OP has said is that, ' determination is the key to success'.
It is one one old saying and it bares the truth so that one sees that the only way to achieve that desire or dream is to want it so bad, work towards it so much and strive to get better at understand and manipulating it to suit our conviction.
While practice builds muscle memory and embeds new neural pathways in our subconscious mind, it is the path every individual must maintain to gain enlightenment in this life and mastery over anything or skill or knowledge.
member
Activity: 378
Merit: 76
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 13, 2024, 07:26:37 PM
#24
You are absolutely right practice makes perfect there are people who understood but find it difficult to specify, reason is becuase most people doesn't practice after a lecture thatt why practice makes us more comprehensible,
By practicing you can go deep down in your understanding and you can as well be mastermind and be upgraded, on like me I'm also a newbie here in this forum at first my Post,quote and reply was not really good enough but as time goes on I noticed there's change on my English skills is differ from my previous post.
No one cares about the rough days but always want to watch one succeed in the market, just know how to grind consistently and bring positive energy around. We enjoy every bit of the season, and ensure we're generating and investing in promising projects, for the purpose to cover up for our spending in the market. Everyone can easily master a particular thing after repeatedly actions in the system. Practice makes perfect is after back to back practice.
newbie
Activity: 7
Merit: 0
April 13, 2024, 05:25:25 PM
#23
You are absolutely right practice makes perfect there are people who understood but find it difficult to specify, reason is becuase most people doesn't practice after a lecture thatt why practice makes us more comprehensible,
By practicing you can go deep down in your understanding and you can as well be mastermind and be upgraded, on like me I'm also a newbie here in this forum at first my Post,quote and reply was not really good enough but as time goes on I noticed there's change on my English skills is differ from my previous post.
member
Activity: 70
Merit: 10
April 12, 2024, 05:48:30 AM
#22
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.
This forum go beyond just you writing fluently but more about rationality in thinking and understanding a subject matter to be able to apply your knowledge to response to talk in the forum.you can see someone which is very fluently but still writing rubbish which don’t have any impact or knowledge to give out and which is bad in the forum.we need to be able to pass information with our good fluency in English to help build others,because learning is a every day kind of a thing to know .
member
Activity: 154
Merit: 33
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 12, 2024, 04:31:11 AM
#21
It doesn't seem courageous to live a lose self esteem when you're trying to move forth.
It's actually interesting to find somewhere to derive inspirations of how you can  beat your depressions and get unchained from your setbacks so you can actually push forth to reach your dream so having those whom you feels you're better than that sits comfortably in the forum while you tended to stay away due to your low capacity is a good one.
This is actually not an English class but an English communicable systems unless you finds yourself in your local board. Op I'd doubt if you say you've acquired to advance your English writing skills while you're here in the forum instead of believe if you say that the fact that you've been around in the forum has obliged you to had gone to engage yourself out there to learn and advancing your English writing skills sonyu could comfortably sit and communicate with the forum.

Na Bitcoin and social matters carry us come here no be to teach English. Me self still dey learn the English but no be the forum dey teach me am. Anyhow, practice makes improvements.
member
Activity: 66
Merit: 5
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 12, 2024, 03:34:23 AM
#20
I guess you have put yourself in a better place.

It's good to hear some people get motivated in what they want and never give up. If you want anything in life you have to go for it regardless of how low your thinking you are, at least over time you will learn.

Now for a good English, you can use AIs like Grammarly, Quillbot etc to write good English when you will wish to communicate in a better English, that has been what most people from other countries have been using for a long time now and it works for them. You should try using it.
sr. member
Activity: 560
Merit: 424
I buy all valid country Gift cards swiftly.
April 11, 2024, 07:49:13 PM
#19
Op sharp, I get your message but normally, make we Dey try out all these our grammar for pigin na ,
We Dey really keep this very board porous and anyhow person for just enter here understand wetin we Dey talk and normally,e no suppose be so.
I believe this your advise na for peoooe wey still Dey figure out how to run the forum ,because everything wey you Dey write Dey channeled for forum but I also agree with your talk say, practice Dey make perfect because it Dey help you fail and learn more easily from the mistakes made previously.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
April 11, 2024, 07:36:06 PM
#18

Na writing we Dey take communicate here and that be for English and in as much as much as you be learned Nigerian, to write for we English no for be your wahala. Though English no be our first language, na still our first language. In any formal something way you Dey try run, na English you go still use. You no need practice am, although, you need go school well to write well and dey observant to learn from people way get better writing style or format.

Still, the language we dey speak here na Bitcoin and cryptocurrency. Na this one I for say, e no be watin you go just dey sabi like English language. Na watin you gats dey hear, see (on screen) and interact with else, e no go enter body. Na here the practice dey lead to perfection because, you no fit perfect finish. Watin I go end am with be say, make una dey try, na through trier you go escape failure.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 11, 2024, 07:07:15 PM
#17
Na so, you are welcome to the real forum. Most of us na so we take start. Really most Nigerians dey suffer for dis forum because English language though as you said "practice make perfect". And nai make, make we dey read more mostly di newbies dem let dem read more so dat dem go understand weti dey sup. Op as you no give up nai good and now u don dey understand di forum and navigate to any thread or board and make your comments and commont. Many people co.e.to di forum thinking say things dey easy for dem and unknown dem say na write matter and when dem no fit den go leave account run.

While some na di attack dey make dem run away.
sr. member
Activity: 1316
Merit: 379
#SWGT PRE-SALE IS LIVE
April 11, 2024, 06:07:58 PM
#16
 A lot of us here experienced the same issues, especially those that did not have good writting skills, but only those that where determined and willing to pass through the learning process in the forum where able to scale through. One thing that would help people not to fail from progressing in the forum is being active, cause when you're active as a Newbie, you will learn from the old members and the more consistent you are the more you will improve in your writing skills and even become perfect on the long run. Op it's a good thing that you did not give up, you did not give excuses that English is not your first language but you summoned courage to learn and it got you this far, I hope Newbies would learn from this.
hero member
Activity: 616
Merit: 509
Top Crypto Casino
April 11, 2024, 03:07:47 PM
#15
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.
English no be our native language so no stress am even most of us here sef sometimes if not all the time sef our English no dey that legit and na why most times when I dey write na external keyboard me dey use follow like grammarly, the keyboard dey correct your Grammer well well especially for all those simple punctuation and other vital stuffs wey fit make the write up readable and understandable by the reader or should I say decoder.
sr. member
Activity: 504
Merit: 302
April 11, 2024, 01:31:17 PM
#14
On a norms if you want to do anything in this life and you never suffer you will not know the value of that thing, in every way to become a successful person you have to work hard and don’t even think of giving because giving up is one thing that usually affects people, you should also remember that in anything in this life if you say you no sabi am them get person wey be say him own worst pass your own, so everything in this life na gradually we dey learn am, and the most important thing as a newbie don’t feel disappointed whenever you have mistakes in everything you are doing because you can get mistakes and people will challenge you for that and you will feel bad, without challenges you won’t learn from others so as a newbie make sure you are the kind of person that can be corrected in some things that you are not correct.
jr. member
Activity: 0
Merit: 0
April 11, 2024, 11:46:37 AM
#13
Indeed practice makes perfect but being fluent in English isn't a criteria for success in the forum, as long as other users can understand your writing then you are good to go, I honestly won't say that I'm not intimidated by the way top users present their writing skill and sometimes I wonder if they have ever made a mistake while writing. @OP I believe you understand that practice makes perfect hence the reason why you made this post so do not pressure yourself, always have your dictionary by your side as I always have mine with me anytime I'm going through a top users profile.
member
Activity: 196
Merit: 25
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
April 11, 2024, 10:58:51 AM
#12
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.

Op just as they always say the show my your friend and will tell you who your are that is applicable to practice and anything one engages itself, person must not know it hundred percent the little way you know and you keep following up with the right part  your sure of getting it write.

English is not our language even as it was introduced to us now still learn we they learn and keep on practicing that we are getting it right, that you have not speak correct English is not a yardstick that you have nothing to offer or when you dedicate your time you can't get it write that is not what it means, elin everything the level of time and dedication determine how far you go and that is where constant practice make it perfect.

It can only be a perfect one if and only if you still follow the right person because two wrong can't make a write because your follow the right post from the experience people and how they do it and putting to practice gives you the required results of perfection example if you keep on learning from newbies that know nothing or learning English from some one that know nothing practice can't be perfect it come when following the right step or people.
Pages:
Jump to: