Pages:
Author

Topic: Practice makes perfect - page 2. (Read 250 times)

newbie
Activity: 56
Merit: 0
April 11, 2024, 07:03:28 AM
#11
Indeed practice make perfect, though no one is perfect but you  will be excellent in things you do,when you practice computer and leave it the more you leave it the more the computer leave you,the more you practice the more intelligent you become , ordinaryly no one is perfect but we are working to be excellent in what we do .
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
April 11, 2024, 04:27:50 AM
#10
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.

Op I understand you clearly, normally writing na skill, no be wattin person fit just wake up one morning start to dey do fluently, except say na gift wey you get. Normally when I first start this forum I prefer to write for pigin pass the English because i been fit dey express myself fluently pass when I use English, but as you talk, practice makes perfect, now I fit use English express myself well. When we dey talk about writing you fit good to dey write long articles and news, but when it comes to this field of cryptocurrency you fit no do well, I'm talking from experience because the kind of words wey you dey come jam, na word wey no dey your vocabulary before so you gats learn first before you fit blend well.  I no dey talk about just making one random news post, I mean a good quality post.
full member
Activity: 588
Merit: 119
Epsiloan Protocol
April 10, 2024, 06:36:15 PM
#9
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.

Being fluent in English does not make you a successful member of the forum. The most important thing is the knowledge you are able to pass to the community members. At least pigin dey highly accepted for this our local board. So if it's pigin u can write with with your good post, you will still make good ways within the forum
full member
Activity: 238
Merit: 151
April 10, 2024, 12:38:36 PM
#8
Normally for this life even if you no sabi anything but as you dey blend with people wey know what's up before you go know you don dey flow with them as well that is why it's good to observe, read and understand before you give your view or opinion in a discussion so that you no go feel left behind.

Though knowing how to write fluently is not a criteria that you have arrived but just to let you know that you're making improvements as the forum is not centered at how fluent your English is but rather how informative and how you were able to pass information to others reading your write up but however, congratulations to you as you have acknowledged some improvements in you since you joined the forum and the few merits you've earned can also attest to your improvements because literally, merits are awarded to quality posts which means you've made some quality posts too hence you were awarded (merit).
full member
Activity: 364
Merit: 220
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 10, 2024, 11:54:12 AM
#7
To sabi communicate for English language de important for di forum, so people go understand di message wey you de pass across, but e no de necessary say person go de perfect for English language to communicate for di forum. Di important thing na to know wetin you de write about, if na about Bitcoin, altcoins or oda topics make e be say wetin you de talk de on point, na dat one matter pass. True true practice makes perfect, as person de tey for something na so im perfection and confidence go de increase, but OP your English tap and you de make sense, I no know why you de intimidate yourself.
sr. member
Activity: 504
Merit: 421
Top Crypto Casino
April 10, 2024, 11:42:51 AM
#6
~

PGI defined consistency as "doing something when it's working, when it's not working until it begins to work". So like this e no matter how you take enter the forum and your poor start, you just have to keep your head down dey interact, dey learn and improve your self. Soon you go understand the forum better, you go improve your communication skills and you go dey more informed about Bitcoin, altcoins, wallet etc. Also, no too reason criticism or backlash from high ranking members, na part of any online forum, just pick the correction and move.
jr. member
Activity: 135
Merit: 6
April 10, 2024, 10:20:54 AM
#5
Op, this ya topic dey okay but fluent in English is not compulsory, not 100% necessary and fluent in English doesn't determined or guarantee success though it's actually good to be fluent. Sorry to say this I have actually see some thread made by snr member and full member and it is nothing to write home about but yet they are still making progress. I love that sentence "practice makes perfect" but I will like to rephrase it to " practice makes better" most people don't believe this saying because they don't always have the time to practice all the time and they see it as stress. Most persons give up because after too many try and it doesn't work out for them they will have this mindset that they can't do it, they can't make a difference but trust me practice will make you to be better and good at that particular thing you are doing. Note you can't be perfect no matter how much you practice but you can be good or better.
hero member
Activity: 2478
Merit: 621
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
April 10, 2024, 08:09:12 AM
#4

Never put yourself down that you are not good enough for anything.

Na the full stop be this my brother and e no be for only this forum self, na for every part of human endeavour. I don see person wey no go school but dey write pass people wey get degree. So na only an individual fit tell himself say him no good for anything but once you believe in yourself Omo the sky self no fit be your limit.

E get banks wey no study banking courses but at the end dem adjust into am. For school, some student on their own no even be average learners but of lower than average but at the end dem dey beat even best brains for their class just because dem dey give time to their study, stay library like say tomorrow no dey because dem get target.
full member
Activity: 182
Merit: 152
Never give up
April 10, 2024, 07:41:40 AM
#3
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.
Well na true say English no be our native but I believe everyone can write the basics when it comes to English and na the reasons why people wey even worse pass like those asian sef dey survive for the forum. Actually sef the community na friendly place and dem even tell people wey no too for English sef to just manage write, so far as the English is understandable and people fit relate then you cover. Some persons dey even resort to AI for writing which dey very bad because e dey like cheating as everyone dey stress dey write you just dey use computer to write.
member
Activity: 154
Merit: 84
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
April 10, 2024, 07:28:14 AM
#2
Writing properly in English is never a serious issue that determines how you blend well in this forum. From your choice of using pigin, it's clear you understand that even if you use pigin English or normal good English, as long as you are able to pass your information in a way that the next person will be able to understand, then you don't have a single issue at all.

What's more important that you learn and practice the right investment strategy and that are able to have a good amount of Bitcoin as a forum member. Understand that your existence in the forum isn't all about writing and responding to people's thread. For you to be a good forum m member, it's necessary you have bought Bitcoin and then you're stacking as much as it's necessary to hold. As much as you would want to communicate in the forum in such a way that the next person will be able to understand you, you don't n I r to do that without having any Bitcoin in your portfolio.

To effectively grow here, learn about Bitcoin, stack up a good quantity of Bitcoin, participate in the forum discussion to remain informed and updated with the current issues birthing on the Bitcoin ecosystem and you will do just fine.
member
Activity: 132
Merit: 14
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
April 10, 2024, 06:25:19 AM
#1
Good day my country people, when I newly enter this forum I been dey find am difficult to write properly in English as English no be our first language, dem don even tell me say this place na only for people wey dey fluent for English but I talk say I no go give up because if I give up na me still lose. I still never dey fluent but I don see some newbies wey I pass but they still manage to do their thing with their heads up high so who am I not to do the same, I have seen that the more the I post and navigate the forum the more perfect my writing skills as practice makes perfect. In essence the message I dey try pass be say, if you want to be good at something you have to keep doing it regardless of how many times you have failed while doing it or regardless of the criticism you have gotten from friends. Never put yourself down that you are not good enough for anything.
Pages:
Jump to: