Pages:
Author

Topic: Quick money wahala (Read 1056 times)

jr. member
Activity: 98
Merit: 6
July 05, 2024, 08:31:04 PM
#85
The world wey we dey now,man need to be very careful, because the number of souls wey quick money don claim is too much.Many of our youths have died because them dey find money wey dey too quick.Wetin be the order of the day now na scam,and you go blame them? No because job no dey for them to do,them see that as the only means of survival.We know as our economy bad reach,the way things dey cost,the way rice and garri wey we dey soak when things no dey alright don cost want reach the level of rice.How man go do na,anywhich way na way,man no go die,we go still dey hustle till we gain ground.

but most of this youth's no only do this things because of say no work, but some of them too lazy and some no just want stress themselves I no say no better work for this our Nigeria. But that one no be something way person go come go do money retual, waiting I notice be say some of them they use the pressure way their girlfriend's they put on them dey find money badly. So make we no only dey blame the government over the quick money now in this our country.
yeah, government has nothing to be blame for rich money syndrome of the youth. Its just bad influence and poor mentality that make youths to dey fall for money ritual, just to feel among. Its now popular now, no one see it as evil practices anymore, for the fact it's bring money. So many has died on the process, many girls has gone because of these ritualist, our community is not long safe place for our children, my greatest fear is who will teach our children? This generation is the worst so far, secondly school girls are into hookup because of money, the guys are into fraud,  all because of quick money, and some people thinks is the government fault, though the government has a role to play, the parents too. But the individual have the major role, some are poor and doing things that will stain their hands for money is the last things they will ever think of. We all must be patient with ourselves.
I swear,patience is the key here bro,we all know that with time we will get there,but most times when I sit down to reason it,I see that peer pressure and parental pressure is the reason why some of our youths engage in these acts.If you go to some homes where the parents do not have the fear of God,them dey really tell their children to go out there and hustle by all means to make sure say them dey alright.This pressure form the parents dey really push the children to go do things wey dem no suppose do.This same pressure from their mama nai dey make some of them use their mama for the rituals.So in that case we go blame dem or not.
member
Activity: 182
Merit: 33
June 29, 2024, 03:56:16 AM
#84
The world wey we dey now,man need to be very careful, because the number of souls wey quick money don claim is too much.Many of our youths have died because them dey find money wey dey too quick.Wetin be the order of the day now na scam,and you go blame them? No because job no dey for them to do,them see that as the only means of survival.We know as our economy bad reach,the way things dey cost,the way rice and garri wey we dey soak when things no dey alright don cost want reach the level of rice.How man go do na,anywhich way na way,man no go die,we go still dey hustle till we gain ground.

but most of this youth's no only do this things because of say no work, but some of them too lazy and some no just want stress themselves I no say no better work for this our Nigeria. But that one no be something way person go come go do money retual, waiting I notice be say some of them they use the pressure way their girlfriend's they put on them dey find money badly. So make we no only dey blame the government over the quick money now in this our country.
yeah, government has nothing to be blame for rich money syndrome of the youth. Its just bad influence and poor mentality that make youths to dey fall for money ritual, just to feel among. Its now popular now, no one see it as evil practices anymore, for the fact it's bring money. So many has died on the process, many girls has gone because of these ritualist, our community is not long safe place for our children, my greatest fear is who will teach our children? This generation is the worst so far, secondly school girls are into hookup because of money, the guys are into fraud,  all because of quick money, and some people thinks is the government fault, though the government has a role to play, the parents too. But the individual have the major role, some are poor and doing things that will stain their hands for money is the last things they will ever think of. We all must be patient with ourselves.
member
Activity: 154
Merit: 10
Patience is key
June 24, 2024, 06:24:32 AM
#83
The world wey we dey now,man need to be very careful, because the number of souls wey quick money don claim is too much.Many of our youths have died because them dey find money wey dey too quick.Wetin be the order of the day now na scam,and you go blame them? No because job no dey for them to do,them see that as the only means of survival.We know as our economy bad reach,the way things dey cost,the way rice and garri wey we dey soak when things no dey alright don cost want reach the level of rice.How man go do na,anywhich way na way,man no go die,we go still dey hustle till we gain ground.

but most of this youth's no only do this things because of say no work, but some of them too lazy and some no just want stress themselves I no say no better work for this our Nigeria. But that one no be something way person go come go do money retual, waiting I notice be say some of them they use the pressure way their girlfriend's they put on them dey find money badly. So make we no only dey blame the government over the quick money now in this our country.
jr. member
Activity: 98
Merit: 6
June 24, 2024, 05:52:55 AM
#82
The world wey we dey now,man need to be very careful, because the number of souls wey quick money don claim is too much.Many of our youths have died because them dey find money wey dey too quick.Wetin be the order of the day now na scam,and you go blame them? No because job no dey for them to do,them see that as the only means of survival.We know as our economy bad reach,the way things dey cost,the way rice and garri wey we dey soak when things no dey alright don cost want reach the level of rice.How man go do na,anywhich way na way,man no go die,we go still dey hustle till we gain ground.
member
Activity: 364
Merit: 44
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
June 10, 2024, 01:21:42 PM
#81
Every body wan make quick quick Cash .Gone are the days when youths work hard to earn a living,them no send how the money take come..nai make now scammers full everywhere...nobody is safe . Government too is to be blamed Sha cuz if you go all these government offices no workers yet they won't  employ fresh graduates .Na only God go help us
The rot start from the top down to the bottom... everybody dey hustle to make am against all odds. Check how far our politicians are ready to go just to be in power. That is what is propelling the youths to do both legal and illegal just to make am. Many people dey even before them make am but the hustle continues.

I no really dey against working hard to make am, I no dey against fast hustle... wetin I dey against na quick money through illegal. Any money wey no give us rest or wey we get at the expense of other people blood or tears no really make brain.

Best na to remain clean dey push life small small dey go. If you find anything wey genuine, come dey put food for your table, abeg give am your best.


You speak volume in my heart just as you have said, it will be unwise to put much blame on what is happening in our environment towards the youth because it's not easy with the youth, checking past record on how our leaders grew up with fertile ground with good economy, till date still occupied every seat without even creating ways for the youth. The most disheartened part is what they have impacted to the people because their wrong doing in using all means to get power and how they throw money around make people feel that without money one is if no body beside a hungry man is an angry man , who must do anything to survive, I don't support those shielding blood to make it but this purely a foot print course by leadership.
full member
Activity: 560
Merit: 141
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
June 04, 2024, 12:58:46 PM
#80
Every body wan make quick quick Cash .Gone are the days when youths work hard to earn a living,them no send how the money take come..nai make now scammers full everywhere...nobody is safe . Government too is to be blamed Sha cuz if you go all these government offices no workers yet they won't  employ fresh graduates .Na only God go help us

every body won meet up abi you no won commot your family from poverty, na so the leaders then still dey enter that seat just to commot their families from brokenness lifestyle. if you check very well our leaders na them make the youth's to go into scams you no need to blame them at all. Okay see some graduate done finish school since many years ago but no work for them, no be say them no dey go look for the worker then dey go but when dey reach their the one's way dey in charge go ask you for won huge amount of money way you no get. So that by the end of the day them go go carry one of their families relatives or friend way no even get better degree or way no even know anything about the work put for their, so that them fit dey see small small money dey chop e good like that. meanwhile the person way suffer finish for school go dey house dey cry morning and night. So no blame the people way dey find quick money for this our country.
hero member
Activity: 602
Merit: 442
A Proud Father of Twin Girls 👧 👧
June 01, 2024, 06:39:50 AM
#79
The rate at which every body wants to make quick money is getting too much. We know very well that our government is not helping us to elevate poverty in our country but we should be careful the level at which we want to make quick money. So many people have lost their life's today as a result of looking for a way to make quick money. So many young men are going mad on the street all because they want to make quick money. So many killed their parents still in the name of wanting to make quick money. Please, I plead with the our government to look into the issues of poverty in our country to limit the rate at which our young boys are so desperate to make quick money.
lol,like say the government go gree hear,the person wey dey in position to provide job for we country no dey talk one thing aboutam,him dey do as him like,and dey act like say nothing concernam.
The rate of poverty wey dey the nation don really affect the people in the country,so tey na only illegal things boys dey do now to carry survive.Some of them wey no fit bearam dey use people for sacrifice,and that in turn dey make dem die untimely.Man just need use him head, because if you follow the way wey things no dey flow well,man fit do rubbish just to make the money.
member
Activity: 108
Merit: 39
May 30, 2024, 11:23:26 AM
#78
Government too is to be blamed Sha cuz if you go all these government offices no workers yet they won't  employ fresh graduates .Na only God go help us
Those office you go to without seeing staffs, there are people collecting salary monthly for those vacant positions. They are called ghost workers.  Most times they are relatives to the managers, their friends, friends of influential men who are too old to come to work or are not fit for official duty and so on. When salary comes, the managers have their percentage from the salaries paid to these ghost workers. The vacancy is only physical and not in the pay roll. The government is not to blame alone, although everything stems from their poor organization of the country,  corruption and favoritism is everywhere in the grassroot.
Take for example in the civil service, those that retires replaced themselves with their relatives, thereby leaving no employment space for fresh graduates.
Everybody contributes to this mess as its evident in our daily activities, but I still believe that the situation is redeemable, but the governing system needs a serious restructure.
A true definition of "we are our own problem" I agree with you for saying that everyone contributes to this mess we find ourselves today in this country, and what if the new president is doing everything without his powers to redeem our falling country and someone somewhere is doing everything too to make sure that it doesn't work out for his/her selfish interest. I have seen close friends receive salary for doing nothing at all simply because they have uncles (corrupt politicians) making it happen on their behalf and no one is doing anything about it.
member
Activity: 73
Merit: 13
May 26, 2024, 02:35:18 PM
#77
The rate at which every body wants to make quick money is getting too much. We know very well that our government is not helping us to elevate poverty in our country but we should be careful the level at which we want to make quick money. So many people have lost their life's today as a result of looking for a way to make quick money. So many young men are going mad on the street all because they want to make quick money. So many killed their parents still in the name of wanting to make quick money. Please, I plead with the our government to look into the issues of poverty in our country to limit the rate at which our young boys are so desperate to make quick money.
full member
Activity: 560
Merit: 100
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 24, 2024, 06:45:56 PM
#76
Making money by all means, everybody mind set just dey on making money...nobody won know how wetin or the repercussions go be.
The things don make boys to indulge theirselfs in ritualist which we all know it as Yahoo, no be all Yahoo be yahoo. I know yahoo is not good but right now everything about it is getting out of hand.so abeg make we no reach rush life because that rush fit mislead us, so make we calm down I know everybody need money but no be to go do wetin we go regret for future time.
The future comes with surprise, don't forget to always have a backup plan. Don't rush life because everyone have their life time frame and mine is different from yours. There's one amazing thing about the real world we lived in, we can't predicts our future but we can work towards the future inother to become balance and successful, it's not going to be an easy race. Quick way of making money in this country? There's no such thing as making legitimate money with swift method, everything have time and we should apply our strategies towards them.
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
April 24, 2024, 04:41:17 PM
#75
This na the kind of things wey don come see inside the society,  the bad thing be say as e don be like this the worse of it will continue to happen because the government have not tried any of their best to put an end of the way people are getting into this illegal stuff to get money. The government does not have the capacity of stopping this guys because they haven't done the necessary thing they are suppose to do. I will always fault the government for what is going on right now.

Indeed, we expect more from the government to do their own part why they were elected in. Assuming  say dem no too dey greedy, say dem invest for our refineries by now the unemployment rate for done reduce well well, and we for no get too much graduates Dem wey dey unemployed. Another thing to consider na the kind of course wey some persons dey go study for school. I don hear of many person wey apply to study one course then after Dem don get admission the school come give dem another course to study. Some of them from civil engineering to agriculture. Abeg wattin person wan use agriculture do? Your chances of getting employed dey very low. Courses like that, recruiting companies sef recommend experience pass result.
Nah true you talk but as a matter of fact e no dey good to depend on government jobs these for these present economy wahala wey we all dey face so. Nah because of all this things nai make e good say person get hand work (skills) wey em learn because as you finish school government job no dey make the person just use that one take support em sef till the day wen better ones go come. E get one slangs wey I believe in like this "make person no settle for less but if you see less, first use am take guide". If you are not guided hunger go finish you, so as a citizen wey know say their government no dey on a trusted side nah for you to just get good skills wey you go use sustain if the raining days come. Nah only jobless and lazy person go dey talk watin government or person do because em no get aby better thing wey em dey do.
full member
Activity: 1414
Merit: 236
Catalog Websites
April 24, 2024, 09:14:30 AM
#74
Quote from: Peter Faith
Every body wan make quick quick Cash .Gone are the days when youths work hard to earn a living,them no send how the money take come..nai make now scammers full everywhere...nobody is safe . Government too is to be blamed Sha cuz if you go all these government offices no workers yet they won't  employ fresh graduates .Na only God go help us
If government fail to help u, u can help your self by looking for wat to do to help yourself than to look for quick quick money for wrong place, which can lead u to prison if u disobey d law of d land because there are many young guys dis days tuning themselves to fraudster.

I keep hearing from some young people, dat there is no work in d country which is a pure lie, just dat dey are looking for job dey will be paying dem millions every month which will not be possible in d country based on some companies we have in d land.

Quick money can cause insecurity, kidnappers, prostitution, premature death, and dis is d reason government don't encourage those dat want to get involve in quick money making because it will surely bring evil to d land.
member
Activity: 364
Merit: 44
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest
April 24, 2024, 08:06:53 AM
#73
I no blame anybody wey dey find money, quick money or not money na money. Gone are those days, those days no dey like nowadays ohh, for example we no go fit compare price of those days food stuffs to nowadays. Why Nigeria economy and situation dey like this na only God know why,
For example subsidy was removed so that every state allocation will increase and the major reason why Tinubu removed subsidy he wanted the salaries of all civil servants, workers, salaries to be increased but rather state governors has refused to increase workers salaries, like my state allocation use to fluctuate sometimes 32bn or 33bn but nothing to show. Things like this are attributed to bad government and poor economy.
But the fact that young and old people take this hustle dirty and illegal is still wrong and needs to be prohibited, people making legal money aren't foolish, in essence we should still be hoping for a better Nigeria.

Your opinion kajad it speak volume in my heart there are some comparison that don't match as op may say gone as   dose day,,back then allot weather you work in the office or not many feed squarely but today even those working hardly feed squarely,many youth are ready but the environment is not ready to accommodate them for such work all the policy of our government non has ever favour the youth or even create opportunity for the youth to work even some so called producing family for those who are having some natural resources like crude oil and other the government take them and the return is not even satisfactory to even reach the youth allot is happening which the youth need help but can't, I see what many if the find themselves as a result of searching for work without getting any.

I don't say that engaging on any illegal means if making wealth is ideal but we are living in a global changes which amount to change in many aspects it includes character many may not work in your way of thought but choose that which favor then that is where perseverance come to play in human life, because individual choice if living differs.

No body want to suffer take the steps and engage all the youth in a job and see if you will not record almost zero percent of crime and increase the GDP of the state or nation, scrutinized this and see very well that mike2006 is right all money could be money where the citizens can't withstand the pain but seeking route of survival.
sr. member
Activity: 1288
Merit: 231
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
April 23, 2024, 09:19:23 PM
#72
Every body wan make quick quick Cash .Gone are the days when youths work hard to earn a living,them no send how the money take come..nai make now scammers full everywhere...nobody is safe . Government too is to be blamed Sha cuz if you go all these government offices no workers yet they won't  employ fresh graduates .Na only God go help us

Na true u talk o but now no be youths again o, na children now dey find money and dey want mk money quick quick, children wey supposed still dey school, now be say na because say work no dey, because they still supposed dey school or go learn any skill but dem no ready to go school or go learn work, wen u tell dem, dey go say that time to go school or learn don pass while some go say dem no fit do am, that is to go work or learn work, like this now we no go blame the government again because all those children never even reach to take care of themselves or abi they get family wey dem dey feed? No but na corruption wey just dey this our country, small children don dey involve themselves into money ritual just to dey live big man life, make them dey buy cars, build houses etc, this one wey dey happen now, I no go blame the government or blame some of their parents, na just say them don dey corrupt and na only God go fit save us.
jr. member
Activity: 151
Merit: 4
April 07, 2024, 04:52:37 AM
#71
A lot of our Nigerians boys has the mined set that education is a scam ,they don't longer give listening ears to education all they are interested on is how to make quick money neglecting the fandation at their early age ,many has joined the so call yahoo plus in other to make quick money,which is very bad of them,

Killings here and their is at a result of yahoo cult groups and rituals though many who are educated too are into it but very few, they neglect what they are supposed to do and join yahoo,yahoo is not the common hope of average man or youth in Nigeria,their are other lucrative business we can do to still make it in life ,we can learn skills hand work do pay after learning the skill you can apply in any company as the professional on that field of your skill it will help rather than joining what you dont know ,it can only Help today but in future
Many we act abnormal due to spiritual things they touch hand , people need to be very careful on how they do this ,since they have refused to learn skills ,but I pray may God help us.
jr. member
Activity: 38
Merit: 4
January 31, 2024, 05:10:33 AM
#70
Do we only talk about the youths when talking about making illegal money? Look among the politicians, who has done much harm, compared to the scammers. The politicians are the most among scammers, we even praise them sometimes with no knowledge on how they operate, they keep stealing from us every day by day and every one is silent about it.
My only concern about this days scammers is now the sacrifices involved, and we can't throughly say the politicians don't do same.
The youths are willing to work, let the government provide opportunities not every one can be self employed, who is to patronize who then.
I gree with your talk. Make we limit our discussion about illegal money-making among the youth. Check politicians, dem wey don do more harm than artists.The most troublesome politicians; sometimes we even praise them without understanding how dem dey operate. Dem dey thief from us every day, and nobody fit talk against them. Nowadays, the scams wey scammers do be the only thing wey dey vex me, and we fit no fully deny say politicians no dey involved for the same bad behavior.
newbie
Activity: 18
Merit: 5
January 31, 2024, 03:45:17 AM
#69
Many of them do as they promised, but what we needed is beyond that. We need good economy and good standard of living, but our government can not give us that because they themselves do not understand how they can, which makes them not to be good leaders. I aso think there is something innate about us that we just prefer not to believe that we can be like the Whites countries and other developed countries. Being blacks is disappointing, but we still like that we are blacks.

There is nothing wrong for being a black both the  black and the  white is being created by the same God. We should never limit ourselves for whatever reasons if our leaders are not representing us well it does not mean that is because we are black. We can not move from where we are to a level we are  supposed  to be if we keep on limiting ourselves. What we are and what we shall be is the product of our mind so is high time we should start renewing our mind.  if our leaders failed us is not we that failed we can do it right once we have a renewed mind. Rwanda is an Africa country and black also but as soon as they discovered themselves their story changed. After all some Nigerian in foreign country are doing better. We too can discover ourselves once we have a renewed mind.
 
I strongly believe that the destiny of this country lied in the hands of the youth because every nation get the leaders they deserved there is always opportunity to make things right. If we tell ourselves we can do it and do it right we can actually do it right.
sr. member
Activity: 434
Merit: 254
DAKE.GG - CASINO AND SLOTS | UP TO 230% BONUS
January 31, 2024, 03:23:01 AM
#68
Government too is to be blamed Sha cuz if you go all these government offices no workers yet they won't  employ fresh graduates .Na only God go help us
Those office you go to without seeing staffs, there are people collecting salary monthly for those vacant positions. They are called ghost workers.  Most times they are relatives to the managers, their friends, friends of influential men who are too old to come to work or are not fit for official duty and so on. When salary comes, the managers have their percentage from the salaries paid to these ghost workers. The vacancy is only physical and not in the pay roll. The government is not to blame alone, although everything stems from their poor organization of the country,  corruption and favoritism is everywhere in the grassroot.
Take for example in the civil service, those that retires replaced themselves with their relatives, thereby leaving no employment space for fresh graduates.
Everybody contributes to this mess as its evident in our daily activities, but I still believe that the situation is redeemable, but the governing system needs a serious restructure.

What you said is true, in addition most of the perceived vacant spaces in those offices are positions been kept for a long time for the oga relatives that are undergraduates in the university, these oga relative are still being paid for ghosting, this is bad, the system is in dilemma waiting patiently to be revived but to no avail.
The problem of this country as a result of bad governance and citizens lack of interest to resist political mockery by the political class to them, the government intentionally do all these stuff to get the attention of the citizens, during elections they come with the same pattern and share little money we forget the pains we have pass through temporally and focus on their reelection bid which is not proper.
In this part of the world, what we need is God intervention through human being, if not the system will continue to be as it is.
member
Activity: 168
Merit: 77
January 30, 2024, 05:21:15 PM
#67
Every body wan make quick quick Cash .Gone are the days when youths work hard to earn a living,them no send how the money take come..nai make now scammers full everywhere...nobody is safe . Government too is to be blamed Sha cuz if you go all these government offices no workers yet they won't  employ fresh graduates .Na only God go help us

Before before, our fathers believe in the system and e been dey actually dey work for them, the system that time na, make sure say you go school, get good grades, and graduate with those good grades and then you go land yourself better job, and honestly that time, e been dey actually dey work for them, but now, the system don turn another thing, now we get so many unemployed graduates. Person go go school finish, spend 4 to 6 years for acada, come out with your second class or even first class and then you dey waka from one place to another dey fyn job wey no even dey forth coming, na why I no really blame anybody wey no believe say na school be the way again because the system don fail us.

No be say we government no really dey see wetin dey happen, but them choose to turn blind eyes to our lamentations and complains, so people no go wait for them again, person wey him house dey on fire no fit dey inside the house dey sleep.
full member
Activity: 588
Merit: 119
January 29, 2024, 05:06:39 PM
#66

Government to be blame wella, the truth be say since the country began to be hard in search of job the country na the rate of all this using people for ritual increase. If governments was doing well for it citizens the level at which people do criminal activities I don't think we will at this point where we found ourselves today . The government is to be blame and the family where we come because sometimes family put much pressure on people to make it. Society pressure is the reason why all this things are taking place, broke shaming people because they don't have money to live expensive life.

My brother for me I go blame the government for all the things wey dey happen for the country and all the things wey don go wrong. When I even say government, na the number one man e fall for him head whether president oo, governor oo because na dem dey in charge and dey receive all the information whether good or bad wey dey happen for the country and so wetin dem carry the information do na im matter. For example, you no go say make people dey manage while you dey enjoy and thief money with people wey dey work for the government. You no go give order to sentence offenders wey dey close to you on their corruption offenses.

Na government dey shape some families, things hard in midst of plenty and so people go still do things to survive. If government dey responsible then the people go dey responsible.
If governments starts to get concern about common citizens by providing jobs I believe the rate of criminality will reduce,  everything wey deu go bad for the country is cause by the government because of lack of jobs,  people do all the shortcut and illegal way of getting money because they know this is the easiest way how many can be gotten. The most painful thing is that the government are not even showing concern how the country is going, they do not care if the youth are living in worse life, all they care is how they can steal money from the country's account to enrich themselves.

Although our Government carries most of the blames but we shouldn't put all on them. Parental and societal factor play a large role here as well. Imagine parent encouraging his/her child on internet fraud by comparing his/her child with someone of the same age in the street driving an expensive car. Government not creating job isn't the issue here, I see it beyond Government creating jobs. Everyone can't work under the Government. If the economy is good, it will creat space for investors and company to establish in the country thereby producing good jobs for the citizens. Most of this Government work are not even encouraging. Do you think you can be rich as a civil service without embezzlement? That is why some young government workers till engage in internet fraud. How I wish our government can help to stabilize our economy.
Pages:
Jump to: