One thing about we 9ja people be say, we too dey over Doo things. I think say no be only Christianity oyibi bring come 9ja but also other things. But the only one people dey mostly emphasis on na Christianity. And I no blame them because Christianity talks about love, unity, peace and togetherness, now e come be like say wetting Dem talk na the opposite. But wetting on go understand be say in every 12 there is A Judah. And everything wey also dey happen na to accomplish the word of God. E get one church wey no dey drink medicine because there religion no parmit such. And this thing don cause most deaths of citizen base on what dey chose to believe. Some of this ducterine is no proposed by God, but Nan and due to man's ignorance not to understand the principle of life, they end up Choosing a part that can change their mental faculty all in the name of religion. So these things naim be the reason of religious discrimination. And Christians dey channel every problem to government not knowing say them too get a negative influence to the society also. Most churches don't turn to a place of defruading people in the name of Christianity. Tanishing the image of God.