Pages:
Author

Topic: Scam alert,,,,, Confirm before doing anything. (Read 205 times)

full member
Activity: 182
Merit: 120
Cashback 15%
December 23, 2023, 09:26:53 AM
#22
Everyday new method dey come and who no dey careful go fall mugu even the slightest mistake your money don go, my prayer everyday make them no see me or my number cause when issue come like this it takes the grace of God to overcome am, just like wetin you talk now if you no confirm ask from your uncle you for send money. I experience such thing on Thursday but not too serious like this and the scammer no even get sense the first place, I receive a call on Thursday the person even called my name asking me to send money for what I ordered say them don dey waybill the thing come, the first thing wey come my mind I no even buy anything online so what's the waybill for, that moment I just back off and I said wrong number but deep down I know say na scammer. I dey hear similar stories like this mostly whatsapp hack and pos transfer but the surprising part be say people still dey fall mugu to show say no be who smart pass, thanks for the update.
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
If this same scam attempt happens to your friend,  it point to one obvious assumption that the scammer me be from a close friend or someone close to you guys.

The best way to handle such acam attempt is to call the person on phone to speak with them,  don't send money to strangers,  we should be smart enough,  in fact, such scam attempts are from within for them to have gotten vital information about your mum to be able to convince you to look for the money show how deep and close the scammer is,  but just as I said always verify any call or text from a family member by calling to hear from them personally by all means possible.

Bro this kind of scam matter fit no be say the scammer dey close to your family, Dem fit just dey guess because that first time wey the call scam Dem first start to dey rain, wey Dem go call you say dem from your bank make you send Dem your OTP from your sim. Those people wey be dey package am na guess Dem been dey guess, so I believe say even if the person no know about your family r fit still guess make the details for dey some how correct, though e also looks obvious say those people fit know you. But the main tin na be say make we nor dey rush to send person money for cases like this wey we never confirm from family people to know weda na truth or lie.
full member
Activity: 280
Merit: 159
To be sincere, scammers have a high IQ. If not from this story, how can you identify that this is a scam? Hmm, a lot has been happening and is still happening. Scammers are very wise. The only solution to identifying such scams is to just be calm and think wisely. If possible, you should start asking questions about your family or asking for information about who claims to be sick, which I think might help.

 Though I also have such a scam story, the scammer almost got my head because when he called, he said with a friend of mine have a package to collect that has been ordered from a neighbouring country. And he put my number as an alternative, even though if they didn’t contact him, they could call me. I ask the scammer what the name of my friend is. And he called the name of the friend that we are even sitting with. I just laughed and told him to go and look for a good job or handwork that will sustain and help him feel To my greatest surprise, this scammer insisted that he was not a scammer until I told him,I am together with my friend, that he claimed to do the order. He just got off the phone immediately.So let's be wise and think before you believe in some people, especially in Naija, as everyone just hustles.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
If this same scam attempt happens to your friend,  it point to one obvious assumption that the scammer me be from a close friend or someone close to you guys.

The best way to handle such acam attempt is to call the person on phone to speak with them,  don't send money to strangers,  we should be smart enough,  in fact, such scam attempts are from within for them to have gotten vital information about your mum to be able to convince you to look for the money show how deep and close the scammer is,  but just as I said always verify any call or text from a family member by calling to hear from them personally by all means possible.
sr. member
Activity: 714
Merit: 358
Underestimate- nothing
Scammers always believe they are brilliant and are looking for new ways to get money. It's even Christmas, and one fool is somewhere creating and engineering new ways to steal money from people. What strikes me is that they want to enjoy life but don't want to work. Not that we all want to work, but the question now is who will pay your bills if you don't work? You are responsible for yourself.

And scammers aren't even scared. How will you put someone in that situation by telling them that their mother requires medical attention? That's bad just because you want to scam the person. Thank God your mother is fine and you weren't a victim, and thanks for sharing such information. That everyone is complaining about money. Like the topic we must confirm now before any action.
full member
Activity: 224
Merit: 151
My pipo, Una good evening oo, e get one kind of thing way scammers them take they scam people this days, and I know say some of us here go done they aware of am and many people too done fall victim for those kind things them.
The thing be say, them go call you con tell you say somebody for una or a member of your family dey sick seriously and em done rush am go hospital and the doctor say if Una no deposit money first em no go start the operation.

And the way them go call you, tension self go hold you, if you no be person way get mind you fit still collapse instantly (e done happen to me and them say nah my mother but God forbid nah their mama no be my lovely mother).
The way e take start be say, I just dey one hot afternoon dey reason how I go take flex this Christmas season, nai call enter my phone and the person dey cry seriously say em be my mama friend for our village (and really really my mother dey village) and the guy say appendix done bos for my mama belle say them done rush her go hospital, say the doctor say em no go start work if we no drop deposit of 90k, so me self tension enter my body, that time that time, I done start to dey find were I go get 90k to send and i done already tell them to send account number so them con send me paga account.
After I find the money finish, something con enter my mind say make I call one of my uncle way dey close to our house and I call am ask am about my mama, em con talk say she dey find but I no tell am anything at all.
Then letter the scammers call me back say make I do fast deposit the money.... ASAP na I tell am say NA EM MAMA GO DIE, at first em no talk then em end the call, then I call my mother and she pick the call, we talk wella but I no still tell her watin happen.
And today this same thing happened to one of my close friend too, em no tell me even when I ask her until when we done reach POS shop nah she tell me, then i tell her make she no send the money say nah scam and i still tell her make she make call her family person first ask questions, and so she did,,, finally finally, all nah scam.

So all this long story be say make we dey careful as scammers done enter streets with another formula.
Thank you for bringing this up as me self I never dey aware of this kind of scam and them no go ever reach my side, because na bad market them go see. Any person wey them call to tell you something like this, tell the scammer to call you on video call and show you the said sick person on the hospital bed so that you will be sure.
newbie
Activity: 35
Merit: 0
My pipo, Una good evening oo, e get one kind of thing way scammers them take they scam people this days, and I know say some of us here go done they aware of am and many people too done fall victim for those kind things them.
The thing be say, them go call you con tell you say somebody for una or a member of your family dey sick seriously and em done rush am go hospital and the doctor say if Una no deposit money first em no go start the operation.

And the way them go call you, tension self go hold you, if you no be person way get mind you fit still collapse instantly (e done happen to me and them say nah my mother but God forbid nah their mama no be my lovely mother).
The way e take start be say, I just dey one hot afternoon dey reason how I go take flex this Christmas season, nai call enter my phone and the person dey cry seriously say em be my mama friend for our village (and really really my mother dey village) and the guy say appendix done bos for my mama belle say them done rush her go hospital, say the doctor say em no go start work if we no drop deposit of 90k, so me self tension enter my body, that time that time, I done start to dey find were I go get 90k to send and i done already tell them to send account number so them con send me paga account.
After I find the money finish, something con enter my mind say make I call one of my uncle way dey close to our house and I call am ask am about my mama, em con talk say she dey find but I no tell am anything at all.
Then letter the scammers call me back say make I do fast deposit the money.... ASAP na I tell am say NA EM MAMA GO DIE, at first em no talk then em end the call, then I call my mother and she pick the call, we talk wella but I no still tell her watin happen.
And today this same thing happened to one of my close friend too, em no tell me even when I ask her until when we done reach POS shop nah she tell me, then i tell her make she no send the money say nah scam and i still tell her make she make call her family person first ask questions, and so she did,,, finally finally, all nah scam.

So all this long story be say make we dey careful as scammers done enter streets with another formula.

I like the last statement u make say so all this long story be say make we dey careful
Na u talk oo no be lie at all we one wen dey pain me pass for my area na this new opay scam when dey now . Them go tell u say them dey do Christmas promo of 15k to all opay user my brother and sisters na lie this na big scam make we no use because of 15,000 greed go fall for big scam make we dey aware of this na the common scam now when dey on  and Christmas do reach everybody body dey pep am  so abeg make we try as much not to fall for this Abeg.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
The thing be say, them go call you con tell you say somebody for una or a member of your family dey sick seriously and em done rush am go hospital and the doctor say if Una no deposit money first em no go start the operation.

And the way them go call you, tension self go hold you, if you no be person way get mind you fit still collapse instantly (e done happen to me and them say nah my mother but God forbid nah their mama no be my lovely mother).
I experienced this matter as far back as middle of this year, it was as serious as it could be but somewhere for the back of my mind, I just know say, no be my type person go fit easily scam. Just same narration except few details that wasn’t coherent with the narrative way con make me more relaxed.

In the process of the whole jagudar, I actually called to check in on who them been dey impersonate, at first the line no been dey gree go but last last, e pick up. I gats ask am how e play and the person relate me say e dey okay, nothing dey do am before or even now.

E happen say, when this person been dey come back from en night shift, e branch somewhere to use person cord charge phone and the usual pop up of charge only or allow transfer of documents come up. Na em e go accept transfer of document o. Na like that the scammer to collect all e contact. With the idea say battery low and the possibility say the phone got off in no time, e con dey reach out to people on the contact o. Dey attach importance to how your name dey saved on the phone.

This person go call you, describe the person make you know say, e actually meet up, cook up story of how e enter one chance, con Dey drag bag with these thief people and them con shot am for leg. Say them rush am to hospital and doctor need at least half of the bill as deposit before them go commence treatment and if treatment wasn’t done in 10minutes to stabilize the person, e fit die.
Omo, it was a serious matter o but, we still gats stress am. I even ask them to give doctor the phone, cries in the background and all, doctor spoke with me and from en speech, I know say, this is an uneducated idiot. I still flow with am, ask for account details, them send am with the Dr. title attached but, when you check for back, na straight up Binomial nomenclature pop out. I just play around with them till them beg me card and later, them no gree take my calls or call back.

E Dey happen, make una try Dey verify with all your sense before you release your money. E go pain well we’ll say person you sabi pass Dey chop your sweat this kind time and season.
hero member
Activity: 896
Merit: 653
And today this same thing happened to one of my close friend too, em no tell me even when I ask her until when we done reach POS shop nah she tell me, then i tell her make she no send the money say nah scam and i still tell her make she make call her family person first ask questions, and so she did,,, finally finally, all nah scam.

So all this long story be say make we dey careful as scammers done enter streets with another formula.
It's kind of funny how both you and your friend nearly almost fell for this potential Xmas scam you just narrated in the story above, because to me, this scam do not look ordinary, as I'm sure those callers most have gone an extra miles just to make you believe first whatever they may have told you without arguing, before considering to make an inquiry about your mum's health. So hence, this should be a very huge lesson to all  both newbies and old members here on this forum not to forget to take precautionary measure this Christmas season whenever they notice a strange number calling.
full member
Activity: 364
Merit: 220
Eloncoin.org - Mars, here we come!
I thank OP for starting this topic for dis Christmas and new year celebration time, because na bull season for carrea scammers, dem go wan leverage on people ignorance to cash in plenty money to celebrate dem Christmas and new year in grand style. Make I summarize my own experience too, one day somebody call my wife say I'm get accident and im de hospital now and im need immediate help, say im go send hospital account number, make she send 100k, with concern my wife say who im be, di guy say so she no recognize im voice? When she guess one uncle name and di guy claim am, na im I know say na scam. I collect phone and ask am say wetin be im wife name? Di guy code and cut di call. Na so we for find 100k send to scammer.

So truly we need to de verify facts first before we send money, because dis wicked people no de rest, especially for dis season.
hero member
Activity: 616
Merit: 713
Don't joke with my Daughter
My pipo, Una good evening oo, e get one kind of thing way scammers them take they scam people this days, and I know say some of us here go done they aware of am and many people too done fall victim for those kind things them.
The thing be say, them go call you con tell you say somebody for una or a member of your family dey sick seriously and em done rush am go hospital and the doctor say if Una no deposit money first em no go start the operation.

This their format self no pure because no way person go call you and immediately just send am money, although person wey i know don chat me for media say she dey down based on my school friend those days and she was my closet and wetin i just do be say i asked her to send me her account number since i sabi her well and as she send her name corelate with the details she sent me. This alone con make me know say sometimes scammers dey use person wey una two be friends for long dey enter person but i still call her and chat her up on whatsap to confirm weda na she be that.

Like for this one wey you talk na true because dey some people dey behave when dem hear say dem mama or dem papa even their brothers dey sick bed dem go do like say dem wan die, but so far if i receive such call knowing say for days or weeks wey i speak with my people no body don tell me say any person dey sick and if i receive such calls i go just end call put call across hom to know weda any person dey sick or not talk less of rushing them to hospital for operation or anything else.
sr. member
Activity: 504
Merit: 302
Omo so na another level wey scammers enter be this? We naija always dey get plenty way to cheat on ourselves, people fit fall for this thing wey you just talk now na only people wey wise go dey hard to scam for this one, because as they call you like this the first thing you suppose do be say just call anybody wey them mention say na the person sick and you will quickly comfirm, na only that way person fit take know those idiot people, haha so nothing remain now, na to use each other family life dey play remain  Grin, as Christmas Don dey come I know say those idiot wey no wan work go come with many plans to use am collect money from people.

This one just surprise me ah swear because as you bring this your story now, if to say you no call them for house them for Don collect 90k for your hand dey use am flex for Christmas  Grin, as naija wey we dey na, we gast shine our eyes because if you dey naija and you no wise my brother them go use you drink garri in just a second, so make everybody remember say na during Christmas we dey and many things dey sup wey sometimes we have to be careful with it.
hero member
Activity: 2478
Merit: 621
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
Scam dey com in different form but na make we just dey vigilant to calculate within ourselves if the story wey dem dey tell us fit be true or not. For the story wey Op share, the way wey him take handle am make sense as him go ring him uncle first to confirm him mama first before tackling the scammers but some people go don still first send half of the money or even the full 90k before trying to call and scammers go always put pressure for your body so that you go do quick send the money, and once you send am e don go be dat. So we need to dey vigilant in the way we dey handle our matter online or through calls especially how e relate money matter.
full member
Activity: 182
Merit: 152
Never give up
This kind of scam format fit make person way get BP problems due instantly, but why all this local scammers them go just dey do like this when them self be human being? This nah bad thing oo,, abeg make God forgive them as e be say them no know waytin them dey do self.
full member
Activity: 266
Merit: 187
Bitcoin!!
Omor which kind of scam be this one na, person fit go die of tension oo, make all these scammers Dem use their head oo, because this one na very expensive play wey Dem dey play so. Make person mama no go fall oo, ( God forbid) na WA oo, so them no fit think of any other thing to take get moni, na to com up with this kind expensive scam. Anyway Sha I don hear and I go try my best to educate those wey dey around me so that Dem no go fall for this kind of expensive scam, because when it comes to life and death matter people nor dey think we'll again, I no blame anybody wey fall for this scam.
sr. member
Activity: 266
Merit: 217
My pipo, Una good evening oo, e get one kind of thing way scammers them take they scam people this days, and I know say some of us here go done they aware of am and many people too done fall victim for those kind things them.
The thing be say, them go call you con tell you say somebody for una or a member of your family dey sick seriously and em done rush am go hospital and the doctor say if Una no deposit money first em no go start the operation.

And the way them go call you, tension self go hold you, if you no be person way get mind you fit still collapse instantly (e done happen to me and them say nah my mother but God forbid nah their mama no be my lovely mother).
Op flesh and blood didn't reveal this thread to you AFAIK this came at the right time. I had my own fair share of this scam event gratefully the food Lord salvage me from falling into it based on wisdom.

Sometime in August it happened that my mom had to come spend a week in my place, I still recall that faithful day was Saturday when her phone rang and she picked, the next the caller started with a cry that her daughter has had an accident and they rushed her to UPTH and as food Samaritans they have deposited  #50k out of #200k the doctor said should be deposited before they can attended to her and that the condition is critical as she's losing more blood with time and can die at any moment.

Guess what! My mom screamed and started crying too. Now guess what the scammer said; that he will send my mom the account number so she can do transfer for the remaining deposit of #150k so the doctors can start treatment immediately. I immediately stepped into the phone conversation took the phone from mom spoke to the scammer that what really happened he then explained again, I told him alright we have heard and we will be on our way to the hospital but the scammer still insisted that we transfer the money before coming to the hospital so by the time we might get to the hospital the doctor would have started treating my kids sister. I said okay and ended the call.

What I did was to use my own phone and dialed my sister's line her phone rang she picked greeted me and we discussed for a minute and I had to also put the phone on speaker so my mom could hear he voice and calm her mind too contrary to what the scammers had called to tell her.

To cut long story short, I called back the scammers and warned them to stop such costly play that they can make someone with high BP die of shock with such devastating news, what the stupid scammer rather did was to abuse me and ended the call when he discovered I have uncovered who they really are. So I later blocked their line.  My advise to people out there when you receive similar kinda calls regarding emergencies don't be too quick to react, think outside the box and do your own consultation to verify the truth and how genuine what you're told could be.
Pls let beware of scammers they are real in different forms.

You are not the only one who have witnessed this, although mine wasn't actually directed at me but to a colleague at my work when I was actually teaching in a secondary school few years back . The scammers actually called my colleagues and made similar gesture just like they did to your mum but her own case was reference to her elder brother daughter sighting that the girl was shot and an operation needs to be  carried out immediately and my colleagues being naive and filled with fear actually had to go and borrow about 40k naira from my proprietress and it was quite sad that she later found out that the whole thing was actually a scam.

So everyone should just be cautious as these are festive period and scammers are plying everywhere to actually hit their victims.
This things way una talk nah legit, and no doubt because me self e done happen to me too.

Abeg this thing really dey serious oh, make most of us no go think am say nah lie or one thing because I believe say some of our BTT member too dey confirm am.
This nah the time way e con be like say e dey hot so make we dey active and vigilant because as scammers them no dey sleep for night just because say them dey find pipo way them go scam, make we no just dey look until dem fool us, mai make me carry this discussion come here.
Just as this one happen yesterday, plenty pipo con dey talk say them fit even call you like say them won send you money, say make you go POS so that them go send money for you before you go Know watin dey happen the POS person done send money give the scammer say nah you go pay,,,, so make we no go sleep for bicycle abeg.
full member
Activity: 364
Merit: 154
Omo nah wa Ohh dem nor dey tire for long this nonsense nor be only scam be this oh dey wan kill pesin nih. E don reach Like that make dem nor go kill person with heart attack Shey dey wan play person tah e be like Shey nah prank dey wan prank person make dem nor go find beta thing do with their life b4 dem dey find person hard earn wey dey wan chop. Thanks for the update Ohh many pipo go don already fall put Ohh Ahhh thanks.
sr. member
Activity: 490
Merit: 311
Play Bitcoin PVP Prediction Game
Thanks for this God bless you, let always share every scope scammers are using here, its really helpful because are always innovative and different scope will continue to show up.
Anyway we should be cautious of how we react to every news or information we receive especially from an unknown individuals which involves money, no matter the how urgent we should try to reach out from a trusted source and if we may not have anyone to reach out for help we can simply ask for the hospital bank details itself or anything relating to the hospital
hero member
Activity: 616
Merit: 509
Top Crypto Casino
My pipo, Una good evening oo, e get one kind of thing way scammers them take they scam people this days, and I know say some of us here go done they aware of am and many people too done fall victim for those kind things them.
The thing be say, them go call you con tell you say somebody for una or a member of your family dey sick seriously and em done rush am go hospital and the doctor say if Una no deposit money first em no go start the operation.

And the way them go call you, tension self go hold you, if you no be person way get mind you fit still collapse instantly (e done happen to me and them say nah my mother but God forbid nah their mama no be my lovely mother).
Op flesh and blood didn't reveal this thread to you AFAIK this came at the right time. I had my own fair share of this scam event gratefully the food Lord salvage me from falling into it based on wisdom.

Sometime in August it happened that my mom had to come spend a week in my place, I still recall that faithful day was Saturday when her phone rang and she picked, the next the caller started with a cry that her daughter has had an accident and they rushed her to UPTH and as food Samaritans they have deposited  #50k out of #200k the doctor said should be deposited before they can attended to her and that the condition is critical as she's losing more blood with time and can die at any moment.

Guess what! My mom screamed and started crying too. Now guess what the scammer said; that he will send my mom the account number so she can do transfer for the remaining deposit of #150k so the doctors can start treatment immediately. I immediately stepped into the phone conversation took the phone from mom spoke to the scammer that what really happened he then explained again, I told him alright we have heard and we will be on our way to the hospital but the scammer still insisted that we transfer the money before coming to the hospital so by the time we might get to the hospital the doctor would have started treating my kids sister. I said okay and ended the call.

What I did was to use my own phone and dialed my sister's line her phone rang she picked greeted me and we discussed for a minute and I had to also put the phone on speaker so my mom could hear he voice and calm her mind too contrary to what the scammers had called to tell her.

To cut long story short, I called back the scammers and warned them to stop such costly play that they can make someone with high BP die of shock with such devastating news, what the stupid scammer rather did was to abuse me and ended the call when he discovered I have uncovered who they really are. So I later blocked their line.  My advise to people out there when you receive similar kinda calls regarding emergencies don't be too quick to react, think outside the box and do your own consultation to verify the truth and how genuine what you're told could be.
Pls let beware of scammers they are real in different forms.

You are not the only one who have witnessed this, although mine wasn't actually directed at me but to a colleague at my work when I was actually teaching in a secondary school few years back . The scammers actually called my colleagues and made similar gesture just like they did to your mum but her own case was reference to her elder brother daughter sighting that the girl was shot and an operation needs to be  carried out immediately and my colleagues being naive and filled with fear actually had to go and borrow about 40k naira from my proprietress and it was quite sad that she later found out that the whole thing was actually a scam.

So everyone should just be cautious as these are festive period and scammers are plying everywhere to actually hit their victims.
hero member
Activity: 728
Merit: 512

Jump to: