Pages:
Author

Topic: Some challenges of the newbies in the forum (Read 321 times)

hero member
Activity: 602
Merit: 442
A Proud Father of Twin Girls 👧 👧
March 01, 2024, 06:50:31 PM
#27
Normally, newbies suppose normalize reading more than posting as these go help them
Know wetin them go post when the time to post go come rather then being in  a haste to post rubbish wey fit earn them tags if care isn’t taken. This forum space worrying suppose tire person but I believe as a newbie, blood go Dey hot so everybody wan show himself  but I believe with time , everybody go calm and relax.

Now the local board no Dey hide unlike when we been start when we been get local thread instead of a board and e Dey take extra carefulness to find where the local talks Dey happen.
I Dey always recommend the local board to all newbies as there suppose be their first play ground to practice whatever writing them wan do before moving over to other board l.
jr. member
Activity: 80
Merit: 9
Actually, the newbies are often scared in attempting to contribute to certain write-ups in the forum arising from the technicality of the grammatical usages. Yet some attempted and failed, while some scale through by share luck.
However, besides comprehensiveness of the passage, that is understanding the topic raised, another challenges of the newbies are;
1) Writing skills. This difficult aspect occurs when the individual commenting on the topic raised lacks the writing skills to develop the work.
2) A conducive atmosphere to develop the work. A noisy environment could contribute to a failure of the commentator
3) The state of the mind of the commentator. If the mind is not stable, it could pose a major challenge.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
Mate, your emphasis are correct, many newbies just jump into the forum without a proper knowledge of what to do,  first of all this forum is about bitcoin discussion other boards are just here for people to get knowledge of other aspect of life, I have seen newbies creating thread outside the bone of contention here which is not that good, if newbies must learn, they have to look at the posting pattern of the advanced members, read through their post and ask question on things that are not clear to them, people are ready to help newbies but the problem is that most of them are thinking hyper and with this idea learning will be very difficult, to avoid being a shitposter as a newbie you must know the content of a particular discussion and come with your own contribution that will match such thread.

Now as tag don dey fly around the newbies Dem don calm down a bit, the shitpost from newbies don reduce, and all of them wey Dem tag don dey find way to behave responsible. But e no suppose be like this, we know say as a newbie shitpost na normal for them, but that attitude supposed to dey change as you dey spend more time for the forum, e dey pain me when I dey see person with at least 50 post say e still dey shitpost, because at that stage you supposed to dey give out useful informations and not shitposting.
hero member
Activity: 602
Merit: 442
A Proud Father of Twin Girls 👧 👧
February 28, 2024, 04:14:05 PM
#24
Me too I bin face similar challenge. After I register I bin Dy stranded, I no fit post because everything look new and strange, I use one week Dy read through several board to exactly know Wetin dem Dy do here(the forum) till I discover the intent and purpose of the forum. The board wey really help me na "beginners and help"
Nay make dem Dy always advise say read before posting and moreso "learn before you earn".
I Dey see the tags on your profile and I  think judging from from your post lately, it seems you’re making real time improvements and that’s a nice one, I wish the senior men wey tag you, go try do post review for you and also understand say you Dey try to figure out the forum all by yourself and personally I get a little advice for you say make you no ever Dey discouraged because of the tags and criticisms you might receive but rather try to draw positive energy from  them which i Dey see say you don already Dey do so and I’m proud of you as I’m sure I go see you at the top soon.
Good luck mate
+ 1 for you as some sort of encouragement for not giving up despite the tags on your account.
sr. member
Activity: 770
Merit: 445
February 22, 2024, 05:09:14 PM
#23
For the first time when I join this forum I just dey stagnant dey observe like fowl wen go new place.
If u just join dis forum, e dey sure say u go just first confuse, me as I first join, I no even sabi Wetin I go even dey post, and person wey tell me about dis place don tell me how things dey happen for here, so I dey fear to post because I no wan go fuck up. Make I no go talk something, make people go dey enter me, so I just lock up dey observe, just dey follow Wetin people dey talk, na small small me self come dey understand how things be I come get mind dey post small small.

Then I still get some places where I still fear to enter or post something after my first and second week in the forum e.g
The economic board.
The Bitcoin discussion board.
I no come dey fear to talk for those two sections wey you mention above, the once wey I no dey vibe to post for na reputation section, and Technical board, and uptill now, I no dey post for those two places. If you no sabi talk, dey go just spoil person account for those places, you fit don talk something wey one of all those high rank no like, him go just dey monitor you, him go dey wait make you fuck up even if na small before him go attack you, na why me I dey always dey places wey dey lowkey.
sr. member
Activity: 224
Merit: 195
February 22, 2024, 02:35:42 PM
#22
Yeah you said the factual facts we newbies shouldn't just jump into conclusions on getting merit so fast and early when we don't understand what are here for base on how this board forum is yet, though I also go on numerous research about making good contributions to the forums as you said,for we newbies it seems hard for us but nothing is impossible nobody was Born with a silver spoon we Newbies are going to overcome this very soon I pray so.
Everyone here, the Legendaries, Hero and all ranked members all one's before had 0 merit and 0 activity, no one just created account and achieved such ranks, this should let you know it will take time to achieve this but you don't force it to happen so soon. Everything happens with a process, first is to get the basic knowledge and ideas since the forum Is all about give and take of informations.
sr. member
Activity: 434
Merit: 254
DAKE.GG - CASINO AND SLOTS | UP TO 230% BONUS
February 22, 2024, 11:07:26 AM
#21
99% of wattin I believe say be the cause of this shitpost wey newbies dey make na due to the fact say them no ready to learn. As simple as abc, of to say them really wan improve their post quality, them go spent time waka for the forum and read enough write ups by those higher ranked members and learn from them. When I start na almost the same thing wey you do naim I do too, any word wey I see and I no understand, I nor dey Waite to ask person, I go just go google and learn about am, even till today na the same thing I dey do. No body know am finish but na laziness naim make some people nor dey grow.

Mate, your emphasis are correct, many newbies just jump into the forum without a proper knowledge of what to do,  first of all this forum is about bitcoin discussion other boards are just here for people to get knowledge of other aspect of life, I have seen newbies creating thread outside the bone of contention here which is not that good, if newbies must learn, they have to look at the posting pattern of the advanced members, read through their post and ask question on things that are not clear to them, people are ready to help newbies but the problem is that most of them are thinking hyper and with this idea learning will be very difficult, to avoid being a shitposter as a newbie you must know the content of a particular discussion and come with your own contribution that will match such thread.
member
Activity: 116
Merit: 11
February 22, 2024, 07:35:23 AM
#20
Me too I bin face similar challenge. After I register I bin Dy stranded, I no fit post because everything look new and strange, I use one week Dy read through several board to exactly know Wetin dem Dy do here(the forum) till I discover the intent and purpose of the forum. The board wey really help me na "beginners and help"
Nay make dem Dy always advise say read before posting and moreso "learn before you earn".
jr. member
Activity: 63
Merit: 1
February 22, 2024, 06:41:14 AM
#19
I am urging every newbies here to put in more effort into reading and understanding, carrying out some more research outside the forum before going about making posts. The forum is a sweet place to be once we determine our mindset to accept and learn new things either by asking questions or by correction(correction might come with a lot of critism, so it is advisable to grow thick skin, so you don't back out and feel like it was out of hatred).

May anyone can tell me, "how can I get Merit"?
Do not yet prioritize into earning merit as you would lose your focus on learning and just keep find every means to smuggle and haunt for merit. Your aim should be to do more of reading and learning then make good contribution to the forum only then will you start earning merits.

Yeah you said the factual facts we newbies shouldn't just jump into conclusions on getting merit so fast and early when we don't understand what are here for base on how this board forum is yet, though I also go on numerous research about making good contributions to the forums as you said,for we newbies it seems hard for us but nothing is impossible nobody was Born with a silver spoon we Newbies are going to overcome this very soon I pray so.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Hire Bitcointalk Camp. Manager @ r7promotions.com
February 21, 2024, 04:26:52 PM
#18
If a learned person enter this forum he knows weti to do and not like others. As di op said na so e supposed be. You have to observe, look around all the boards then you settle down where you know shey you go fit do something and  as a newbie in the forum it is better for you to observe then when you have known all the places where the boards are located and know their different functions then you start reading threads across boards then in the process of reading you can decide to make comments if you like any post and like to comment on it.

Anyone wey really ready to learn and mean business to grow most ask questions to learn. Nobody come here with brightness but all learn from here.
sr. member
Activity: 504
Merit: 268
DGbet.fun - Crypto Sportsbook
February 21, 2024, 02:08:29 PM
#17
99% of wattin I believe say be the cause of this shitpost wey newbies dey make na due to the fact say them no ready to learn. As simple as abc, of to say them really wan improve their post quality, them go spent time waka for the forum and read enough write ups by those higher ranked members and learn from them. When I start na almost the same thing wey you do naim I do too, any word wey I see and I no understand, I nor dey Waite to ask person, I go just go google and learn about am, even till today na the same thing I dey do. No body know am finish but na laziness naim make some people nor dey grow.
member
Activity: 174
Merit: 50
February 21, 2024, 12:44:49 PM
#16
The truth about this forum be say eh no be rocket science, wey if you put in much effort you no go understand how things dey work for this place, because the fact say others don come here and make an should be a motivating factor to others say if they do the right tin, they too go still make an for the forum. Because all that is needed here na just patience, hardwork and obedience to forum rules, and nothing much, wey if only you can abile to them all, you dey rest assured to succeed just as I did, Nwada001, Agbe, Franctoshi and many others did.

So my dear friend, I no say eh no easy, but just try and don't give up.
Thank you for your kind words. Success for this forum like many other things require plenty patience and hard work to follow the rules. Your talk don ginger us wella to continue to push and pursue our goals. I appreciate your positive message and reminder say make we no give up.
member
Activity: 174
Merit: 50
February 21, 2024, 12:32:41 PM
#15
May anyone can tell me, "how can I get Merit"?
Getting merits is not the issue the only issues I am observing on your activities is they are not quality or worths to be merited, when you start involving and making quality posts merits will find you and you will no longer have time for it rather you will be more conscious to get more activities.
I have been on the stage you are right now but I have known more about the forum and now to upgrade so if you want to upgrade like others you have to make quality post and that's what everyone on Bitcointalk are using to upgrade.
I dey try learn more about Bitcoin and eventually upgrade my status for di platform. I appreciate di guidance and I go dey strive to improve di quality of my contributions accordingly. Thank you for sharing your experience and insights.
sr. member
Activity: 602
Merit: 306
February 21, 2024, 09:32:00 AM
#14
Na so this forum take be for some people, immediately dey just open account they will be scare to post, some people sef it will take them more than a weak before they should start to dey post, because the first thing wey dey will be doing is to observe how the forum take be, the do and don't of the forum, i think as person dey fear for the first time e better pass the one wey be say you go just burst enter everywhere without learning anything first, that's how some people account take dey get tag or banned because dey don't care about the rules of the forum. I believe say many newbie don give up on this forum, no be say dem pursue dem, but them no see forum as dey think say e go be, we should always put for mind say those high rank members no get two head, we have the same head, no be say dem born everybody come with it. Any step wey dey follow to rank up yesterday we sef go follow am gradually, no be by mouth oo  Grin by hard working and patient because gra gra no dey this forum.
member
Activity: 121
Merit: 39
February 21, 2024, 08:31:37 AM
#13
For the first time when I join this forum I just dey stagnant dey observe like fowl wen go new place. Then I come decide to Waka for the forum small make I know how things dey but yet I no know wetin dey happen for the place.
wetin I do?.
First first I start to find where help dey, successfully I come see am quick because e no hide at all be like this forum design this sight mainly for newbies to help ease their stress of finding help, then I see many options wen I no even understand as a newbie plenty grammar both the ones I know and the ones I Neva hear before then those words I tap them e carry me show google then I tap am immediately I see the meaning of some of these big grammar and many more, some Bitcoin related talks I Neva hear before.

Then I still get some places where I still fear to enter or post something after my first and second week in the forum e.g
The economic board.
The Bitcoin discussion board.
And so many more but I still decide say I no go enter that area say nothing concern me because I think say na for people wen Dom arrive dey for there because of the big big grammar wen I see like the Alt coin and many more of them for this board wen I see as senior men board. Wen I come enter this board one day come see one write up wey say ( not all kind of post are accepted in this board na where I for totally back off but I come decide to enter instead of posting I carry one week read these big post them and make research of this big words and now I think I fit post anywhere regardless of the quality. I think say most of these my highlights na major challenge to the newbies, so my advice here na say make nobody rush to post take time understand very well.

Na good thing you do for yourself so, as you take your time to observe how things dey be in the forum, and na better advice for newbies to follow, make dem take there time to read and understand things before dem go rush go post
or reply wetin dem no nothing about. The laziness  

na like this me too I start here, I dey stay for dis our Naija board only because of fear to enter other boards, I feel sey the senior men's dere dem go criticize me for anything wey I talk, na later I con realise sey na dat criticize go make you learn faster if you are the type like me wey dey take correction.

sr. member
Activity: 224
Merit: 195
February 19, 2024, 03:42:58 PM
#12
I am urging every newbies here to put in more effort into reading and understanding, carrying out some more research outside the forum before going about making posts. The forum is a sweet place to be once we determine our mindset to accept and learn new things either by asking questions or by correction(correction might come with a lot of critism, so it is advisable to grow thick skin, so you don't back out and feel like it was out of hatred).

May anyone can tell me, "how can I get Merit"?
Do not yet prioritize into earning merit as you would lose your focus on learning and just keep find every means to smuggle and haunt for merit. Your aim should be to do more of reading and learning then make good contribution to the forum only then will you start earning merits.
sr. member
Activity: 434
Merit: 265
WOLFBET.COM - Exclusive VIP Rewards
February 19, 2024, 12:19:15 PM
#11
May anyone can tell me, "how can I get Merit"?
Getting merits is not the issue the only issues I am observing on your activities is they are not quality or worths to be merited, when you start involving and making quality posts merits will find you and you will no longer have time for it rather you will be more conscious to get more activities.
I have been on the stage you are right now but I have known more about the forum and now to upgrade so if you want to upgrade like others you have to make quality post and that's what everyone on Bitcointalk are using to upgrade.
member
Activity: 174
Merit: 50
February 19, 2024, 11:10:21 AM
#10
May anyone can tell me, "how can I get Merit"?
full member
Activity: 448
Merit: 163
February 19, 2024, 10:01:58 AM
#9
That's the life of a newbie before they rank higher today, every newbie must overcome this kind of obstacle. One thing is sure certain, though. if you work hard and confront the thing that actually led you to this fantastic forum, you will succeed. Never underestimate your ability to succeed. People put in the effort and succeed because they think of themselves as fellow humans, just like you. What will prevent you from succeeding in it as well?

Just make sure that you always conduct your own research about this forum and how it runs. And as a newbie not all of the articles are appropriate for you to respond too instead, look at the postings that you are confident you can comment on and discuss your own because we are all gather here to help each other, which is why others have claimed we all learnt from one another. If we make a mistake, someone can correct you and life will go on.
sr. member
Activity: 434
Merit: 275
Enjoy 500% bonus + 70 FS
February 18, 2024, 11:42:23 PM
#8
Life of a newbie can be frustrating when you can't navigate through the axis of the forum. But that is not an issue. The forum is more of teaching and learning by corrections. No body is an island of knowledge, all of us where in thesame position but gradually we are moving to the permanent side. Sometimes you don't really need to read everything before you start Posting. Sometimes the challenges newbies always face is the inability to comprehend write-up. Most people have their ways of posting and some don't go straight to the point. But always making references that will make you even get more confused in the article the newbie is reading. While some time the newbies always get tired of reading lengthy post because they misunderstood the concept of the word " newbies read before posting"

The actual meaning of that word is that you should read to understand properly any thread you want to coment before posting. Maybe when you see a thread, you read it twice or thrice to understand the meaning. You might even go to Google and ask questions to know the meaning before posting. After which you study what people are saying before you jump into a topic you don't know of, and comment what people will see a you as a shitposter. or who doesn't understand the meaning of what people are doing. Of recent I have learnt that the forum is more sensitive than you think. Even a message you want to type or the one you have typed, you should be able to cross check it, before posting something that will create another impression unknowing to you.
Pages:
Jump to: