Pages:
Author

Topic: The importance of taking Beer ( Alcohol) in moderation (Read 231 times)

full member
Activity: 1176
Merit: 165
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
Even for bible, excessive of something dey dangerous, no be only for our wellbeing but also for our reputation, e go make us to dey misbehave in so many ways and we no fit dey focused for things wey matter instead na to dey drink beer, we go dey reason and we no fit dey safe self, especially if we come become an addict. So to drink am in moderation na e just be the best, like for example, if we go party or any ceremony and we are offer a drink, we should just take one or two, so that we no go misbehave or anything and also to save our reputation too.
member
Activity: 238
Merit: 54

   Too much alcohol nor only dey affect men e also dey affect women too,e go make dem no fit conceive to born another Pikin, breast cancer , unintended pregnancy and STI,e also dey spoil the intestines wey go make hard for the body to digest food and collect some important nutrients,e also dey affect the brain even kill person sef.
full member
Activity: 182
Merit: 152
Never give up
Well for this life everything get side effect I mean everything you got they drink coke now na sugar oyibo go tell you say the side effect dy very bad so people say dy drink my bro everybody get reason why them dy do somethings they no care about the side effect some people take am because of problem for their mind e go clear everything after sometime when they feel the same they go still drink to get high, but your point really dy okay and e go help many people to know how to drink this alcohol not everytime.

They get this security man for my area this man drink everyday this man no go chop na drink and na all this short gin way for damage things for body but this man no gree not until one day way thief fight with am they beat am e no get strength to even stand up na people carry am go hospital as I dy type like this that man don die.
Everything has it own advantages only when you abuse it, it can not affects you when you haven't abused it. Doctors always raise alarms constantly concerning excessive sugar is not good, you can keep some good percentage of sugar or anything you like well but you shouldn't abuse them because the disadvantage are not considerable. Alcohol is not a thing we should take as do or die, we should only take them ones a while and not everyday.
member
Activity: 70
Merit: 10
The rate at which young people dey get diabetis and hypertension these days is alarming.
The rate at wish young boys dey consume beer with no moderation is increasing everyday. Some go take five to ten bottle of beers dey call am enjoyment. That kind life no be enjoyment. You dey only destroy your body system.
Excess consumption of alcohol fit cause diabetes.

E get wetin dey regulate our sugar intake , them dey call am INSULIN. When you take too much beer, e go make the insulin no dey work well again, this will then cause increase blood sugar level. Excess beer dey destroy won organ for our body wey them dey call Pancreas. This pancreas  dey produce Insulin wey dey regulate sugar as I mentioned earlier. Imagine say that organ is destroyed, that's the worst type of diabetes

Do you also know that excess beer consumption  dey cause Obesity which is a risk factor for diabetes?
Diabetes is also link with hypertension, e mean say person wey his or her sugar level dey high fit get hypertension too which is dangerous to you heart, if e affect heart, na Cardiac arrest, if e affect kidney, na kidney failure and if e affect  brain, na stroke be that.

Some young guys now dey complain say their manhood no dey stand well( Poor Erection) some of them na due to excess sugar for body. So if you get this kind issue and you know say you dey drink alcohol well well, go check your sugar level.

Diabetes no get cure, you can only manage it with life style changes till you go old die.
I say make I bring this thread here because I get person wey get this diabetes for young age and I know wetin the person they pass through.

Please drink in moderation if you choose to drink, and do not make it a daily lifestyle
I hope this message help someone here.
Omo for me I don’t really see much important of alcohol sha ,but for me alcohol can bring about social  lubricants , economic contribution and cultural significance in the society.
hero member
Activity: 896
Merit: 645
Too much of anything and everything dey bad. No be only for alcohol we go note am but, I like as you carry this matter con break for here because, some of us just dey do plenty and we no dey even consider the effect because, e never materialize yet. That e never materialize no mean say e no go materialize. We need to try dey align our habits well make we for know when we actually dey enjoy or when we dey set the pavement for watin go worry is for old age.

No be every enjoy be enjoyment o and no be all sickness we fit say, we get money enough to maintain. You go just get one disease now way go just make you instant Bigman. You no go fit dey chop meat again, anything way get sugar and some kind food way dey hungry man. You go just dey restricted to fruits and more fruits.

E go good say, watin I fit control now, make you dey control am. No need say you hat reach your threshold before you go stop or reason to regulate. As you don collect one or two, you commot body or maintain. No wait until e mumu you. My naija brother way bring the matter, you don talk well. Person way get ear and e dey see road, make e hear word.
jr. member
Activity: 44
Merit: 1
Well for this life everything get side effect I mean everything you got they drink coke now na sugar oyibo go tell you say the side effect dy very bad so people say dy drink my bro everybody get reason why them dy do somethings they no care about the side effect some people take am because of problem for their mind e go clear everything after sometime when they feel the same they go still drink to get high, but your point really dy okay and e go help many people to know how to drink this alcohol not everytime.

They get this security man for my area this man drink everyday this man no go chop na drink and na all this short gin way for damage things for body but this man no gree not until one day way thief fight with am they beat am e no get strength to even stand up na people carry am go hospital as I dy type like this that man don die.
full member
Activity: 308
Merit: 197
e no get as e wan be, peer pressure or not, the thought of taking more than is necessary is dangerous and overtime when that amount no dey get effect, you go dey pile more so you fit high but forget say in the long run, you dey damage your liver.
 Some people dey say "you only live once" so dem wan taste everything there is about life, drinking involved but them no get self control. The painful part nah say you go get peeps wey go follow you dey drink, but when mata don red, nah only you go suffer am.
   Too much of everything no good. Even people way get the drink self go say "drink responsibly". There's a reason for it but this guide will be ignored by Nigerians mostly. I really don't know why Nigerians feels excess of everything would work better and we just don't like following instructions unless it's from our heart. No doubt, beer isn't compulsory but in a situation where one wishes to take it, it doesn't warrant that it should be taken excessively. Beer normally isn't good for the body, it has a long time effect, now this effect will be rapid when too much of it is ingested occasionally.
   For me, it's very much best to consume best occasionally, it's not all situations or conditions that needs beer. Sometimes water is preferable but even if you have to drink one bottle is okay for any social gathering, take the beer but take it bit by bit, don't see it as a competition of who can withstand the highness, take moderate amount and always remember theres a next time. You don't have to spend excessively on it all cos of our emotional state or current condition. We can find a better solution than beer, even after all the highness, the problem will be there and we'd still have to battle through it.
hero member
Activity: 784
Merit: 589

My brother the society is kind of influential when it comes to these kind of things and that why many people actually do these things especially youth that fall under peer pressure, many people actually feel that getting high is a means of forgetting your sorrows which to me a just a big whole lie that is flaunted in the society while in the case of mature men drinking and getting on alcohol, they are revolving the circle of it's actually a means of getting along "ENJOYMENT" not knowing that abusing this habit is just bad.
e no get as e wan be, peer pressure or not, the thought of taking more than is necessary is dangerous and overtime when that amount no dey get effect, you go dey pile more so you fit high but forget say in the long run, you dey damage your liver.
 Some people dey say "you only live once" so dem wan taste everything there is about life, drinking involved but them no get self control. The painful part nah say you go get peeps wey go follow you dey drink, but when mata don red, nah only you go suffer am.
newbie
Activity: 22
Merit: 4
Me no fit encourage any person to take alcohol for any reason despite anything wey e dey give us for body as human we be, make we know say excessive of everything causes problems to our body system which already @Charls-Tim don already listed above.
hero member
Activity: 2478
Merit: 621
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform

Me wey no come dey drink nko, for where i base na so one of my neighbor anytime i come back from where i go she go come dey tease me say neighbor you no buy beer come back and when i come open mouth tell her say my dear me like this never taste alcohol as i grow up to this age ni she shock she come say na wa oh, you be PASTOR, lols i wan ask shey na only pastor them no dey take alcohol.  Grin Grin

If you no dey take beer well e good pass say you dey take am because of the risk factors wey dey involved in taking of beer.

But to your question whether na only pastors wey no dey take alcohol, e go shock you say some pastors still dey drink wella. So no be only pastors, na upbringing dey determine those things. If you no start am from you young age then you fit no show interest in it at all except you con get friends wey dey take am and dem influence you. So you are good not taking alcohol.
member
Activity: 784
Merit: 34
👉bit.ly/3QXp3oh | 🔥 Ultimate Launc
The rate at which young people dey get diabetis and hypertension these days is alarming.
The rate at wish young boys dey consume beer with no moderation is increasing everyday. Some go take five to ten bottle of beers dey call am enjoyment. That kind life no be enjoyment. You dey only destroy your body system.
Excess consumption of alcohol fit cause diabetes.

E get wetin dey regulate our sugar intake , them dey call am INSULIN. When you take too much beer, e go make the insulin no dey work well again, this will then cause increase blood sugar level. Excess beer dey destroy won organ for our body wey them dey call Pancreas. This pancreas  dey produce Insulin wey dey regulate sugar as I mentioned earlier. Imagine say that organ is destroyed, that's the worst type of diabetes

Do you also know that excess beer consumption  dey cause Obesity which is a risk factor for diabetes?
Diabetes is also link with hypertension, e mean say person wey his or her sugar level dey high fit get hypertension too which is dangerous to you heart, if e affect heart, na Cardiac arrest, if e affect kidney, na kidney failure and if e affect  brain, na stroke be that.

Some young guys now dey complain say their manhood no dey stand well( Poor Erection) some of them na due to excess sugar for body. So if you get this kind issue and you know say you dey drink alcohol well well, go check your sugar level.

Diabetes no get cure, you can only manage it with life style changes till you go old die.
I say make I bring this thread here because I get person wey get this diabetes for young age and I know wetin the person they pass through.

Please drink in moderation if you choose to drink, and do not make it a daily lifestyle
I hope this message help someone here.

Me wey no come dey drink nko, for where i base na so one of my neighbor anytime i come back from where i go she go come dey tease me say neighbor you no buy beer come back and when i come open mouth tell her say my dear me like this never taste alcohol as i grow up to this age ni she shock she come say na wa oh, you be PASTOR, lols i wan ask shey na only pastor them no dey take alcohol.  Grin Grin
sr. member
Activity: 266
Merit: 276
OP, ah they make sure say ah no they take pass 1 bottle of beer. Anytime wey person drink you go notice say nah so so piss piss him go they piss and nah weting ah no like.

Apart from the health disadvantages. Excess of drinking no good as e they make person do some kind thing wey e no suppose to do. How person wey drink 6 to 10 bottles go later say him one drive go home, me ah no go fit follow that person for car o. People they do am and ah done see am well, nah God they save them sha. But at least to limit the way we they drink go help us they more productive and active, nothing pass wey be say you understand and they in full control of weting they happen for your environment. Because nah highness nah so if bad thing they happen for where person they u him sef u no go know, people go leave you run and e go still they there.
Some people say drinking to highness they make them forget their problems. My brother once the highness commot for your eye all the problems go still they flash for your face, so e no still solve anything.
sr. member
Activity: 266
Merit: 217
To me, too much of everything no good and alcohol is not excluded. Imagine when you don consume excess alcohol and your body no fit carry am, the next thing you go notice na be say you no go dey in control of your thoughts and actions and e fit dey harmful to you as you go become easy victim to whoever wan harm you. When you don manage get over that drunken state, you go experience hangover which to me nah another punishment as you go feel as if your head wan split. When I come see all these things, I begin ask why then people choose to kill themselves all in the name of feeling among? I no even mention the long term effects of drinking o.
 Some if asked why dem dey consume much alcohol, you go hear things like "e dey help me to forget my troubles". This logic nah very funny and untrue one because after you come down from your high, those problems go still dey wait for you to solve am.
My brother the society is kind of influential when it comes to these kind of things and that why many people actually do these things especially youth that fall under peer pressure, many people actually feel that getting high is a means of forgetting your sorrows which to me a just a big whole lie that is flaunted in the society while in the case of mature men drinking and getting on alcohol, they are revolving the circle of it's actually a means of getting along "ENJOYMENT" not knowing that abusing this habit is just bad.
I really understand your points,,, but come to think of it "what is the essence of drinking excessive alcohol and after everything the problems are still there waiting?"
So even if say pipo dey always do those things because of say others dey for am, that one me dey call am foolishness because 1, the person know go Kno if alcoholic drinks good for em health or not. 2, after the highness when the person brain settle, em go still remember em problems.
So watin I dey try talk be say, excessive of everything no good at all.
hero member
Activity: 616
Merit: 509
Top Crypto Casino
To me, too much of everything no good and alcohol is not excluded. Imagine when you don consume excess alcohol and your body no fit carry am, the next thing you go notice na be say you no go dey in control of your thoughts and actions and e fit dey harmful to you as you go become easy victim to whoever wan harm you. When you don manage get over that drunken state, you go experience hangover which to me nah another punishment as you go feel as if your head wan split. When I come see all these things, I begin ask why then people choose to kill themselves all in the name of feeling among? I no even mention the long term effects of drinking o.
 Some if asked why dem dey consume much alcohol, you go hear things like "e dey help me to forget my troubles". This logic nah very funny and untrue one because after you come down from your high, those problems go still dey wait for you to solve am.
My brother the society is kind of influential when it comes to these kind of things and that why many people actually do these things especially youth that fall under peer pressure, many people actually feel that getting high is a means of forgetting your sorrows which to me a just a big whole lie that is flaunted in the society while in the case of mature men drinking and getting on alcohol, they are revolving the circle of it's actually a means of getting along "ENJOYMENT" not knowing that abusing this habit is just bad.
hero member
Activity: 784
Merit: 589
 To me, too much of everything no good and alcohol is not excluded. Imagine when you don consume excess alcohol and your body no fit carry am, the next thing you go notice na be say you no go dey in control of your thoughts and actions and e fit dey harmful to you as you go become easy victim to whoever wan harm you. When you don manage get over that drunken state, you go experience hangover which to me nah another punishment as you go feel as if your head wan split. When I come see all these things, I begin ask why then people choose to kill themselves all in the name of feeling among? I no even mention the long term effects of drinking o.
 Some if asked why dem dey consume much alcohol, you go hear things like "e dey help me to forget my troubles". This logic nah very funny and untrue one because after you come down from your high, those problems go still dey wait for you to solve am.
full member
Activity: 308
Merit: 197
For those who loves taking alcohol, for me I think constant doing of body exercise is another way to get rid of excess body sugar which causes hypertension and poor erection for men, because while we talk about the effects of something, at times it's also very good to always talk about the possible solutions to it for those who can not completely stop taking this alcohol due to addiction and other reasons best known to them. So henceforth, a complete moderation just as O.P said is the best way to staying safe and healthy in our 50s to 70years of age when the results of our youthful days start manifesting itself.
   Alcohol doesn't taste good and we're constantly trying to mask its disgusting flavor through fruity punches, sodas, lemon and limes. It can become toxic to our livers, in our blood stream, and kill brain cells. It's actually a depressant so why do people drink when they're sad only to become more sad? I get that every now and then it's funny to watch people mess up and do silly stuff but all the time? Doesn't it get boring after a while? I don't see the fun in it. I don't find it funny when people are acting stupid from the effects of alcohol. It's actually more annoying to me than humorous. Most people's idea of having fun is getting shit-faced on a Saturday night rather than just chilling with friends.
   There are reasons behind the liking and disliking anything. Same is the case with alcohol. What we see we get inspired of that and like to do that either it is good or bad. Specially the youth are today more inspired by these all habits, and they don’t care about the taste. Just to follow the trend they can do anything without thinking about their health hazards. Its well known that “excess of anything is harmful” , if we try alcohol for once or twice, or we take it occasionally then it is not bad but if we start liking it and taking it n regular basis then it is harmful for us.
full member
Activity: 392
Merit: 185
Play Bitcoin PVP Prediction Game
I so much love this thread because of the information embedded in it, some people consume this substance with little or no knowledge of what they are taking, and alcohol has medical defects attached to it, when you are taking alcoholic drinks, just know that you are introducing a foreign substances that are capable of damaging your entire body system both externally and internally, the liver suffers so much during the filtration of alcohol in the body, that's to say that when the liver is no more powerful to function very well in the body with the enzyme that metabolizes alcohol in the body, that enzyme is called alcohol dehydrogenase, this will cause water retention in the body, unnecessary excessive sweating that might curtail with physical exercise, avoiding this will be helpful, you have to discipline yourself to live.
full member
Activity: 392
Merit: 236
Bitcoin in Niger State💯
The rate at which young people dey get diabetis and hypertension these days is alarming.
The rate at wish young boys dey consume beer with no moderation is increasing everyday. Some go take five to ten bottle of beers dey call am enjoyment. That kind life no be enjoyment. You dey only destroy your body system.
Excess consumption of alcohol fit cause diabetes.

Chaii... When you talk about the effects of Alcohol dem choke. Because of the nature of the drink, e dey cause plenty catacata for person body o. I go like categorize them into short term effects and long-term effects of Alcohol.

Even the short term effects of Alcohol plenty but make we just delimit am to these ones wey we for easily understand or dey use to; when person take alcohol, he dey make the person get hangover, e fit make person get accidents either mild or severe, e fit make the person fall as e dey happen severally. You go see young person go take ogogoro come fall inside gutter or pit. Na so e dey end up kill some people, Lowered inhibitions, conflict or fight and risky behavior.

You go see say some people take am e dey make them dey temperamental and for that reason dem no dey fit tolerate small thing or in most cases, dem go just dey aggressive unnecessarily. Na so me and my gateman dey battle sometimes if I come back and he's drunk. Him go just dey vex dey talk senselessly but since na very old man, I no dey send am.

The long term effect na hin dangerous pass and scientists don attach over 200 different diseases and injuries to the effect of alcohol. Although like OP said, if you take am small small, the effect no dey plenty and the risk they reduce too but no level of alcohol consumption is safe. Whether the person consume small or na heavy or binge drinker.

Quote
Diabetes no get cure, you can only manage it with life style changes till you go old die.
I say make I bring this thread here because I get person wey get this diabetes for young age and I know wetin the person they pass through.

Please drink in moderation if you choose to drink, and do not make it a daily lifestyle
I hope this message help someone here.

My friend, diabetes no get cure oo. Na only to they manage am and in worse cases you fit face amputation of legs like many people out there faces. You see, our system wey u see get different endurance level if you may call it, as in, e get level way everybody fit take toxin or not before e begin affect am and the kind of disease wey dem fit get. So e go better make young people just ignore that aspect if lifestyle and there are still other 1001 ways dem fit enjoy themselves.

Because of the addiction wey drinking of alcohol get, e no get anything like make person take small or not. Inasmuch as you dey take am dey go, e go dey eat your body up small small and you no go wan stop again. Na so, if you face small wahala, you go wan sip some drinks to cool of your mind. All these things na hin dey cause problem for people wey dey take alcohol. My advice still remain say make alcohol drinkers quit am.
hero member
Activity: 896
Merit: 653
Please drink in moderation if you choose to drink, and do not make it a daily lifestyle
I hope this message help someone here.

For those who loves taking alcohol, for me I think constant doing of body exercise is another way to get rid of excess body sugar which causes hypertension and poor erection for men, because while we talk about the effects of something, at times it's also very good to always talk about the possible solutions to it for those who can not completely stop taking this alcohol due to addiction and other reasons best known to them. So henceforth, a complete moderation just as O.P said is the best way to staying safe and healthy in our 50s to 70years of age when the results of our youthful days start manifesting itself.
sr. member
Activity: 504
Merit: 302
Well, thank you for this thread, atleast, no be only to chase after opportunities and money we dey after for here, e go make we dey discuss things patterning to health at times, as we all Don already know say, na person wey dey alive and healthy, na him dey chase after opportunities and money.

Alcohol, no doubt, na be one of the most consumed liquid in the world, not just in Nigeria., and in the old days, alcohol was reserved for the aged, elders in the land, but today, even some 10, 11 year old are now consuming alcohol secretly behind or without the knowledge of their parents, or perhaps, their parents know but simply ignore warning the child because they themselves are chronic addicts to alcohol intake.

We all must be warned, and we in turn must also warn those around us of the dangers of too much intake of alcohol, several strange diseases killing young promising guys and ladies today that we don't know where they come from, it is important for us all to pay attention to what we take in, how much of it we take, most especially, in the area of alcohol.

Nice speaking my brother, E good make we dey discuss about our health sef for here, na person wey get better live dey know how  him go take make money, waiting no good we suppose dey tell each other because na we go open each other eyes, alcohol na better thing for people wey dey take am but for me I no fit take am because in my religion it's is not allowed and if I take am I will not  have a prayer of 40 days no matter how I pray, we all know it's not good In some religion. This days people Don take alcohol like waiting wey no dey affect person, I be go one party like this wey alcohol plenty for their and base on my religion I ask for a normal drink wey be say I no go dey boring as people dey chill make I follow them chill, and in that part I saw a young boys that are not even up to 17 year's dey drink alcohol like 5 bottles dey their front and smokes, my brother I was shock that day, Since that day I have not been surprise again when seeing someone drinking a lot of alcohol.

We Nigerians get strong head because if we take look at those alcohol we go see the effects and some things wey be say E dey cause, I know say no be only Nigeria dey take am but our own too much when it comes to drinking alcohol, some people dey wey be say if you advise them that the alcohol he is taking is too much my brother you and the person Don get issues be that and most surprise part is that they no dey even mind religion now to even drink alcohol now, to be honest we gast to advise people who are drinking alcohol too much because seeing someone risking him life is not something that we will be looking at.
Pages:
Jump to: