Pages:
Author

Topic: Ur thought 4 dis economic situation. (Read 321 times)

newbie
Activity: 27
Merit: 0
April 21, 2024, 08:39:23 AM
#33
Economic situation is though oo, escalation in cost of goods and services some times I wonder how Nigerians survive this heat, it is not yet the end of the world but it looks like the time when the mark of the beast will come to play this is a typical example because many will sow their soul to the devil to survive that time, I pray that God look down from heaven and shower is mercies change the transition of things and reform Nigeria for the betterment of the mass because the current situation is really hard for mostly average Nigerians. How can one spend is whole salary on food and it won't still be enough for most family, it is excruciating.
member
Activity: 154
Merit: 33
Eloncoin.org - Mars, here we come!
April 20, 2024, 04:48:30 AM
#32
Abeg make we no call d economy situation on ground inflation.
Wetin me I know na hardship
D situation affect more pipo 4 dis country way make some pipo don dey ask God 2 start d world afresh again if we go fit make tins right.
In order to understand what brings about hardship in a country, it's as a default of poor economy system where cost of products are being so much expensive which makes living much difficult. In a general term, it's known for inflation. In an actual being, everyone are being dealth with the hard situations on ground but though it becomes worsen and challenging more to the poor who even struggles to make life easy for themselves in a stable economy talk more about an inflation times.

Abeg, wetin b ur talk abt dis >>>

U get hope 2 urself abi u dey wait 4 beta economic system 4 d contry?

Or u want make d World start afresh?

If you actually believe on your potentials and had invested much towards your goal to life, you'd definitely be affected by the inflation but can't lost hope that all good is gone. This only happens when you're a low self esteemed.
As for me, I'm not leaning anymore on the national revenues and since I've adopted to invest my funds on bitcoin, I've been on the stance to gain my ground with hope of restorations with my bitcoin holding.
So Op, discover your potentials and also, you can Invest in bitcoin if you've the funds and so also try to understand the potential risks involved too.
But I can only tell you to do away with your fear of today so you can be able to face tomorrow. Better days would always be ahead.
I don't want an ending to the world because bitcoin is my treasure which I wouldn't want to loose like that.
Maybe I'd love my bitcoin assets to be inherited by my family to make easy life access to them and not when life has to take us all including my treasures of bitcoin.

Reminder, life's good and you can do away with such inflation situation that's getting you frustrated when you've reliable source of income and when you're sure that you've Invested against your future where the incomes of It would sustain the rest of your life and that's when you invests on the bitcoin. Getting the world to a end is not the option to be rest assured but Investing in bitcoin.
full member
Activity: 588
Merit: 119
Epsiloan Protocol
April 19, 2024, 07:22:37 PM
#31
If the world is being refresh again. I don't think that will stop us from being Nigeria. The only thing that can solve our problem is if God can change the type of mankind in the country during the refreshing. But refreshing the world with the same mankind present in Nigeria can't solve any issue. It may even worsen the case as they may come with more greedy and selfish heart and a murdered conscience. Even our great leader that we are looking to be good are once or twice in their life being greedy and selfish. And they have made us to be where we are today in this country.
full member
Activity: 1176
Merit: 165
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
April 19, 2024, 05:08:33 AM
#30
Abeg make we no call d economy situation on ground inflation.
Wetin me I know na hardship
D situation affect more pipo 4 dis country way make some pipo don dey ask God 2 start d world afresh again if we go fit make tins right.
 
Abeg, wetin b ur talk abt dis >>>

U get hope 2 urself abi u dey wait 4 beta economic system 4 d contry?

Or u want make d World start afresh?

My dear, this country don be as e dey like this, no forward no backward, wetin we go just do na just to struggle to survive, live the best we can, do our own things and pray mk God also see us through because nothing fit happen again no matter how we go try, our country no fit better pass like this, but anything wey we dey mk we do am rightly, e no mean say as the country be like this we go just dey do anyhow, even if we no dey caught, God go vex for us self, so even if no be for the sake of the country and others but for the sake of God mk we try live rightly, mk we no use because say hardship dey this country, say the best option na to go theft, kidnap etc, mk we go look for better work dey do and mk we mk ourselves useful to the country too and also be of help to others.
newbie
Activity: 36
Merit: 0
August 22, 2023, 09:33:10 AM
#29
The hardship wey d naija na cos of bad leadership. And as it stands now I no get hope say this country go better again in terms of economy. The best thing is for me to hustle my way japa go enjoy life for better country abeg. Make the world no start afresh abeg.
sr. member
Activity: 462
Merit: 291
August 17, 2023, 01:45:52 AM
#28
Abeg make we no call d economy situation on ground inflation.
Wetin me I know na hardship
D situation affect more pipo 4 dis country way make some pipo don dey ask God 2 start d world afresh again if we go fit make tins right.
 
Abeg, wetin b ur talk abt dis >>>

U get hope 2 urself abi u dey wait 4 beta economic system 4 d contry?

Or u want make d World start afresh?

I no pray make this our country start at fresh, if the country start at fresh again and we begin dey see different problems wey pass this nko?, omo person don enter 2 chance be that oo, no be today we dey see different shege from this country, but the best thing wey we go do no pass to dey pray and keep working hard say the country go better, if not me i no too dey put this country matter for head oo, in as far say me i dey see food chop, this hardship touch everybody but waiting we go do na to just dey pray if not one day person go leave this country.  Grin
sr. member
Activity: 476
Merit: 337
August 16, 2023, 10:55:03 AM
#27
Abeg make we no call d economy situation on ground inflation.
Wetin me I know na hardship
D situation affect more pipo 4 dis country way make some pipo don dey ask God 2 start d world afresh again if we go fit make tins right.
 
Abeg, wetin b ur talk abt dis >>>

U get hope 2 urself abi u dey wait 4 beta economic system 4 d contry?

Or u want make d World start afresh?

Bro abeg no because of your own present situation talk like this because nah only this our country nai dey like this, e get plenty countries way better pass naija and plenty of our Nigerian politicians dey go stay there because them dey get rest of mind there pass 9ja, so you no go because of the situation way this country dey tell baba God to restart the whole world afresh or you think say if baba God recreate the whole world you go still come to this planet? Maybe you fit go the alian planet lol Grin and that one go worst pass because you no go fit see your favorite food or favorite thing there, if baba way dey heaven restart this world afresh things go go back word the way e been start from the very first beginning and lastly Bible say ten thousand years dey like one day for God eyes and nah seven days baba God take create the whole world which means nah seventy thousand years e go take for humans eyes so I go suggest make the country just better or any body way get money make e do the best way e fit do or em travel out.
hero member
Activity: 700
Merit: 577
Eloncoin.org - Mars, here we come!
August 16, 2023, 03:31:58 AM
#26
Abeg make we no call d economy situation on ground inflation.
Wetin me I know na hardship
D situation affect more pipo 4 dis country way make some pipo don dey ask God 2 start d world afresh again if we go fit make tins right.
 
Abeg, wetin b ur talk abt dis >>>

U get hope 2 urself abi u dey wait 4 beta economic system 4 d contry?

Or u want make d World start afresh?

Op you make me laugh oo Grin, you saw weti, make God restart the world again lolz. If that is possible everyone who like better things go happy na. Op we still call it inflation. Na inflation dey bring hardship and two things nai make this inflation dey like this, the fuel subsidy and the devaluation of the naira note. And di thing dey affect everyone bother rich and poor. According to a driver, there is no traffic on the road again. Big people also used commercial vehicle to travel distance journey dem.

Dis hardship dey suffer people wey no get anything to do mostly the graduates. People dey cry everyday. And Tinubu is not even looking for an alternative way to douse the situation. And from the looks of things. The president can not do anything to solve this situation at hand. We are at the mercy of God.
sr. member
Activity: 602
Merit: 442
I buy all valid country Gift cards swiftly.
August 16, 2023, 01:19:01 AM
#25

The situation  for the country don tie wrapper and just as I been talk, say na just prayers we need to use follow the matter up as na God fit help us now

My brother the prayer matter self don tire Nigeria. No be human beings wey believe in God dey embezzle all the money join? Nigeria dey wait for when it will be rescued by force if you know wetin I mean. Shebi people of Niger don begin there own liberation and things don begin reveal as France and US dey carry their uranium go. As Niger don begin pursue those white wey dey milk them since, Nigerians also need to wake up, unite and chase white collaborators out including the mosquitoes wey dey feed on Nigeria. Dem comot subsidy, things dey tumble. Make we dey see how them go still share the 400 billion wey dey say them save from subsidy for the month of June. Abi na the money be prayer wey Akpabio say him send senators for their email.
My chief i no know which other means you want make we use follow the matter them wey dey ground except  prayers because me as I person I don see alot of shots in course of fight a sovereign fight and one thing wey you know know be say, at the end , same people you dey fight for na e go first ask you who send you and at the end, if you die, na only you die and na only your family go feel the impact of your loss.
Baba I still maintain my point say the only thing we need now na God and na only him fot deliver us from all this shits we dey go through and if you  dey talk about military take over, my boss abeg comot am for your mind because I go ever want any form of war abeg.

Bross, inflation as hardship na disaster to the society, remember say if e goes well with the people around u as families and friends, so your bills and responsibilities too go reduce for you so abeg, no talk like those conscienceless political leaders way no care about the masses well fares but for only themselves and cartels.
Meanwhile... Crypto investors don blow far far even without inflation so no be in inflation as a medium of increments or extra values in the cost of crypto go make u go blower than people way don blow.
Show remorse and human sympathy.
My chairman no vex, you really read my post wey you quote correctly? Because if you do i think say you go write this trash you write quoting me and frankly,  I no understand anything you write but I assume you dey try tell me make I consider other people but baba na me be the other people wey dem need to consider and my first paragraph  been just dey talk about rate increament without holding anything at heart and only comparing it regular jobs and the need for people to accept cryptocurrency.
full member
Activity: 322
Merit: 146
August 15, 2023, 02:24:50 PM
#24
U get hope 2 urself abi u dey wait 4 beta economic system 4 d contry?

Or u want make d World start afresh?

Abeg o make the world No restart afresh o before we go con dey d time wey we go dey see shege banza again. Our own now be say as God don put us for dis situation we no get anything to do to change am, na to just dey pray for the best and for better economy for our country, because if e better na still for our own good all. Me now like dis never lose hope for d country or think say things no go change again, e go happen even if d tin go take plenty time to happen from now.
You talk well make the world no reset and make we look up on God for better days ahead but remember say most people take laws into their hands when justice no prevail. Just as them say idle man na devil workshop, we pray make we no be working tool for that workshop and na Got we really dey look on to cuz bro, e choke oh.
full member
Activity: 322
Merit: 146
August 15, 2023, 02:18:12 PM
#23
Forget  the cost of things, na we the economy dey favour pass especially  with regards to the rate of dollar and one of the sweetest  things be say, as the price of things dey increase na so the rate of our exchange dey follow increase on like plenty regular physical salary jobs wey fit no even increase salary despite the hike in price of almost everything including  transportation.

On the other hand, I been don first talk this matter during the election period  say make we no go vote for lerson wey go make us miss buhari because e no go funny at all and now I believe at this point we don dey miss buhari already and in less than 100 days for office everybody don dey feel the impact of the government negatively  and the only thing we fit do na to follow up with prayers and hope it favours  us because no matter how a government be, e get people wey the government  dey favour and me I don dey pray to fall for that category.
Bross, inflation as hardship na disaster to the society, remember say if e goes well with the people around u as families and friends, so your bills and responsibilities too go reduce for you so abeg, no talk like those conscienceless political leaders way no care about the masses well fares but for only themselves and cartels.
Meanwhile... Crypto investors don blow far far even without inflation so no be in inflation as a medium of increments or extra values in the cost of crypto go make u go blower than people way don blow.
Show remorse and human sympathy.
full member
Activity: 1190
Merit: 126
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
August 15, 2023, 12:38:17 PM
#22
Quote from: EluguHcman
U get hope 2 urself abi u dey wait 4 beta economic system 4 d contry?
I have a hope that one day I will leave this country to live in a developed country and ask how is Nigeria economic, because our leaders are playing games with our lives and economic which is very bad for country that is well blessed with natural minerals resources. If we don't call the situation on ground inflation, what bring hardship? because inflation is the father of hardship, and whenever there is an inflation in a particular countries there will surely be hardship in that particular land, which is a something responsible government can deal with within a 2 months.  I believe that nothing last forever, this situation will end one day and it will become the story of the past.
hero member
Activity: 966
Merit: 609
BTC, a coin of today and tomorrow.
August 15, 2023, 11:02:14 AM
#21
Abeg make we no call d economy situation on ground inflation.
Wetin me I know na hardship
D situation affect more pipo 4 dis country way make some pipo don dey ask God 2 start d world afresh again if we go fit make tins right.
 
Abeg, wetin b ur talk abt dis >>>

U get hope 2 urself abi u dey wait 4 beta economic system 4 d contry?

Or u want make d World start afresh?

Your question just funny shaa...wetin carry to restart world enter here? Grin If dem restart Nigeria, your bad leaders go follow restart too, sheba you know.
Another thing be say, you talk say make we no talk inflation, abi make we begin lie to ourselves? Abi you no believe say inflation dey? Baba, no underrate inflation o, e dey chop the whole world join.
But wetin dey happen for Nigeria now na lack of management skill by the leaders. Those old men dey struggle with health, efficiency and at the same time how to lead Nigeria go forward.  E no dey work like that, men wey suppose don retire since if say na government work still wan rule. That Jagaban never tire by now?
Nigeria problem dey him head,
Ecowas problem dey hi head.
We dey watch.
full member
Activity: 434
Merit: 152
August 15, 2023, 09:41:31 AM
#20
U get hope 2 urself abi u dey wait 4 beta economic system 4 d contry?

Or u want make d World start afresh?

Abeg o make the world No restart afresh o before we go con dey d time wey we go dey see shege banza again. Our own now be say as God don put us for dis situation we no get anything to do to change am, na to just dey pray for the best and for better economy for our country, because if e better na still for our own good all. Me now like dis never lose hope for d country or think say things no go change again, e go happen even if d tin go take plenty time to happen from now.
hero member
Activity: 2520
Merit: 624
August 15, 2023, 06:52:40 AM
#19

The situation  for the country don tie wrapper and just as I been talk, say na just prayers we need to use follow the matter up as na God fit help us now

My brother the prayer matter self don tire Nigeria. No be human beings wey believe in God dey embezzle all the money join? Nigeria dey wait for when it will be rescued by force if you know wetin I mean. Shebi people of Niger don begin there own liberation and things don begin reveal as France and US dey carry their uranium go. As Niger don begin pursue those white wey dey milk them since, Nigerians also need to wake up, unite and chase white collaborators out including the mosquitoes wey dey feed on Nigeria. Dem comot subsidy, things dey tumble. Make we dey see how them go still share the 400 billion wey dey say them save from subsidy for the month of June. Abi na the money be prayer wey Akpabio say him send senators for their email.
sr. member
Activity: 602
Merit: 442
I buy all valid country Gift cards swiftly.
August 15, 2023, 05:23:43 AM
#18
Omo this country no be watin go start afresh because the suffer wey we suffer no be here to start again, and people wey no gree hustle hard na them dey want make country start again to see weda them fit meet up again. See bro, let the truth be told person wey go meet up go meet up even though them start we country again we know ourself, lazy person na lazy person and e no dey for our country to start again, so that the economy go balance. Na we carry our hands go put ourselves for trouble onto say we no fit choose the right candidates wey go deliver us from this hardship and now na we all dey suffer the kasala wey dey ground.
Baba normally everybody go survive and at the long run, I no really think day people dey lazy but rather i go say the country na dream killer and the truth be say no be say we no vote who we wan vote, but them give us them feel say suppose dey power and the funny thing be say, them dey use the country leadership as settlement for individual services 🤣 and nothing we fit do and right from time I've always known that,  there're just two groups in the country which are the elites and the masses and as much as you no fall for elite group, my bro we be the masses and na the masses dey always suffer the decisions of the Elites.

The situation  for the country don tie wrapper and just as I been talk, say na just prayers we need to use follow the matter up as na God fit help us now

Me no reason am like that sha because if you or we say the country na dream killer what about those people wey make am inside the country does it mean them no be our brothers and Sisters?
See making it from our mindset and if you knees to make progress nothing fit hold you down because you go succeed, just discover your talent you go blow and besides you wey dey here no fit compares yourself to teachers and lecturers because I believe say you gather pass them because you self don discover where you dey good.
Baba no cap ooo abeg because I no believe say making it na concept of the mind because I believe 85% people go actually wan make am for life and you suppose know say this country na one place wey you go need to know person wey know person else you go work tire and also remember say e get wetin them dey call destiny which imply say no be everybody go actually make am for life.

One thing wey oyibo talk be say, success only comes when preparation meets opportunity and I concur 💯  because I know alot of persons wey dey prepared maybe either through education  and the rest but never jam any better opportunity  and I also know of people wey opportunity  dey jam them even without preparation and them go need to start the preparation ASAP.
This thing wey I dey try talk be say, na opportunity  wey alot of people never get, na e make them fit still dey backward and I even believe say e get alot of people wey fit do very well more than alot of us for the forum but maybe them never get the opportunity  to discover  the forum hence you no go call that one laziness na.
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Next Generation Web3 Casino
August 15, 2023, 05:03:25 AM
#17
Omo this country no be watin go start afresh because the suffer wey we suffer no be here to start again, and people wey no gree hustle hard na them dey want make country start again to see weda them fit meet up again. See bro, let the truth be told person wey go meet up go meet up even though them start we country again we know ourself, lazy person na lazy person and e no dey for our country to start again, so that the economy go balance. Na we carry our hands go put ourselves for trouble onto say we no fit choose the right candidates wey go deliver us from this hardship and now na we all dey suffer the kasala wey dey ground.
Baba normally everybody go survive and at the long run, I no really think day people dey lazy but rather i go say the country na dream killer and the truth be say no be say we no vote who we wan vote, but them give us them feel say suppose dey power and the funny thing be say, them dey use the country leadership as settlement for individual services 🤣 and nothing we fit do and right from time I've always known that,  there're just two groups in the country which are the elites and the masses and as much as you no fall for elite group, my bro we be the masses and na the masses dey always suffer the decisions of the Elites.

The situation  for the country don tie wrapper and just as I been talk, say na just prayers we need to use follow the matter up as na God fit help us now

Me no reason am like that sha because if you or we say the country na dream killer what about those people wey make am inside the country does it mean them no be our brothers and Sisters?
See making it from our mindset and if you knees to make progress nothing fit hold you down because you go succeed, just discover your talent you go blow and besides you wey dey here no fit compares yourself to teachers and lecturers because I believe say you gather pass them because you self don discover where you dey good.
sr. member
Activity: 602
Merit: 442
I buy all valid country Gift cards swiftly.
August 14, 2023, 08:55:44 PM
#16
Omo this country no be watin go start afresh because the suffer wey we suffer no be here to start again, and people wey no gree hustle hard na them dey want make country start again to see weda them fit meet up again. See bro, let the truth be told person wey go meet up go meet up even though them start we country again we know ourself, lazy person na lazy person and e no dey for our country to start again, so that the economy go balance. Na we carry our hands go put ourselves for trouble onto say we no fit choose the right candidates wey go deliver us from this hardship and now na we all dey suffer the kasala wey dey ground.
Baba normally everybody go survive and at the long run, I no really think day people dey lazy but rather i go say the country na dream killer and the truth be say no be say we no vote who we wan vote, but them give us them feel say suppose dey power and the funny thing be say, them dey use the country leadership as settlement for individual services 🤣 and nothing we fit do and right from time I've always known that,  there're just two groups in the country which are the elites and the masses and as much as you no fall for elite group, my bro we be the masses and na the masses dey always suffer the decisions of the Elites.

The situation  for the country don tie wrapper and just as I been talk, say na just prayers we need to use follow the matter up as na God fit help us now
hero member
Activity: 742
Merit: 529
August 14, 2023, 05:01:33 PM
#15
Abeg make we no call d economy situation on ground inflation.
Wetin me I know na hardship
D situation affect more pipo 4 dis country way make some pipo don dey ask God 2 start d world afresh again if we go fit make tins right.
This guy you funny oh, you say make we no call am inflation. Then wetin we go call am nah! Lol.
On a more serious note the country is managed by those who have decides to neglect it even before they came to the sit of power and political authority. They don't really care about us, all they care about it's just the big bag. And God in anyway will not refresh this world even though He has the power to.
Quote

Abeg, wetin b ur talk abt dis >>>

U get hope 2 urself abi u dey wait 4 beta economic system 4 d contry?
Like I talk above, the economic system of the country no go ever get better so long as na same men still the pilot the economic and political affairs of the country. The only hope person supposed to get now nah hope of a better life for himself, pray make you dey fortune to meet better information and opportunities wey go change your own life, and when you get such opportunity, make good use of it to create more wealth for yourself and posterity cause this country the piloters no get better think for us.
Quote

Or u want make d World start afresh?
What is the possibility say if the world start afresh that things will be better than it is now if not worst? E get something's wey no even dey possible so make we no even think am
hero member
Activity: 1428
Merit: 653
Next Generation Web3 Casino
August 13, 2023, 07:16:24 PM
#14

Jump to: