Pages:
Author

Topic: WE RISE BY LIFTING OTHERS (Read 290 times)

newbie
Activity: 14
Merit: 4
September 02, 2023, 02:23:10 AM
#26
but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.

Op what I want you to understand in this forum is not that the legendary member are not helping the newbies because you will never help who is not ready to learn, they is a proverb in English that say I tree can’t make I forest but there is what I want you to understand about this proverb even though a tree can’t a forest but the tree that is waiting for support before germinating will always remain at it early stage while others will keep growing living him behind, that is just the fact and in life have experience before you jump into a conclusion, lastly i want you to go and read more, have more experience then if the legendary members didn't help you, you can say it loud that there are not helping beginners.
legendary
Activity: 1414
Merit: 1108
September 01, 2023, 07:52:43 PM
#25

If you feel say without help you no go do well for the forum, na em be say you no wan do well be that o. Try ask yourself say, how many legendary way dey within we naija and how many newbies. Even at that cef, if you say you wan take am upon yourself to dey help person, how many newbies you git help way more no go pour in the next day.

This help cef fit turn out to dey exploited and e go von be like say, na person full time job for the forum be that. To just dey try dey push person along. Omo, e dey day exhausting. If you feel say you deserve help, make your acts and doings on the forum demonstrate am. E go show and when e show, no be only country people go show you love, the whole forum go dey for you.
hero member
Activity: 532
Merit: 508
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
August 31, 2023, 09:09:31 AM
#24
As far as I know, most of the legendary on the board also usually send out some of their smerit to some low rank here; it might not be all the low ranks that are lucky to receive merit before those high ranks can run out of smerit. Also, the local board has just one merit source. If you just rely on most of the high ranks here to be able to rank up, you will even feel reluctant to be more productive on the forum. If you just take your time to explore the forum, understand how things work here, learn more, and contribute positively, then you will be able to earn merit from other high-ranking members in the forum and not just rely on the higher rank on this local board.
hero member
Activity: 812
Merit: 675
August 30, 2023, 05:54:54 PM
#23
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.

I know d angle wey you dey come from and wetin you dey yarn about but no be d way you dey reason am e be before. When we come here, local board no even dey wey you go take know your fellow naija person but tinz don easy now as you sabi your country people for the forum and you go get brotherly guidance and advice from here.
Wetin you need do from your side na him be say make you get d mindset of building yourself independently and no depend on anybody for your growth here, with that, you go reach greater heights and move up ranks faster. This go fit dey achieveable with quality post and continuous meaningful contribution to the whole forum.
newbie
Activity: 20
Merit: 1
August 30, 2023, 05:33:17 PM
#22
Good day my people, this is a very good idea, we all rise by lifting others,we the newbies we have a long way to go in these forun.we have the legendary/senior members,who are to guide us and make show all our post/ daly activities is ok.and we also no that the life of newbie is very slow so we have to push for more activities, so that we can meet up with our goals.we the newbie we have to face our activities so that we can be guide in some situation,before making any post and by time goes on our post we speak for us.
full member
Activity: 252
Merit: 157
August 30, 2023, 03:20:34 PM
#21
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.

I dey beg ona make ona dey carry us along o. I no say wen  ona dey see wetting we dey talk e no dey make sense to ona but make on dey try dey see us because naso ona Carry start. If na lie I dey talk just reply me and see weting  Dem go talk.

From the little I understand here is that no one is obligated to help you in times of merits, at first what we most do as a newbie is to focus more on the learning aspects, one thing I no for sure here is that people are always available to help with any information you need about crypto, I no that everyone started the same way we are but the deference is that they focus on the learning first before any other thing, so I believe that when we are knowledge enough our post will speak for us, so for the main time let's learn.

Because depending on people to lift you without doing anything is like marrying a wife for u and at the same time pregnanting it for you just like what our mate here said.
hero member
Activity: 1022
Merit: 667
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
August 29, 2023, 10:09:01 PM
#20

Lastly make you nore fear newbie today go turn Legandary member tomorrow ...na just hardwork and time e go take.
Doh.

Nothing sweet me for this thread pass this line. If you focus on actually learning and educating others, you won't even know how and where the merits would come from, but they would come. Me sef been dey newbie rank, but with time and effort, I don enter jr member. After small time again, I go move, na so the thing be. So no stress or depend on another person, just do your part leave the rest for God
I agree with the part you mentioned none dependant on any person,  is best you put in you efforts in building yourself rather than to waste time depending on another person because in reality you are the so propeller of your journey here in the forum.

Another point I will like to emphasize on it in the area of over focusing on merits,  this doesn't make too much sense in the long run,  because we have some members here,  that instead of focusing on personal development and working to improve their work here,  they focus so much on the merit so at the end,  they accumulate tons of merits but lack the needed quality to sustain that level,  and in no distance time wether they be Hero,  Legendary or full member,  the still end up not being useful on anything around the forum even though they spend many years in the forum.

So it not how far but how well,  and I am glad newbies of this days are beginning to realize this fact that of quality before quantity, so the goal is self development first.
sr. member
Activity: 504
Merit: 421
Top Crypto Casino
August 29, 2023, 01:58:11 PM
#19
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.

I dey beg ona make ona dey carry us along o. I no say wen  ona dey see wetting we dey talk e no dey make sense to ona but make on dey try dey see us because naso ona Carry start. If na lie I dey talk just reply me and see weting  Dem go talk.
I kno say you we all need merit to rank up but my advice be say no carry am for head like gala if not you fit put yourself for trouble. Just take your time dey read and make positive contributions and di merit go come. Make I take Charles-tim do example, if you look through him first 100 posts wey him make for di forum and him recent posts you go see di wide gap in knowledge. E no just happen by chance, e happen as a result of reading and learning.

According to one of BrainBoss post wey him talk say reputation matter for di forum and na true, I no really need to go into details. You fit build a reputation here, if you wan learn skill or e get person wey you dey look up to as a role model, you fit reach out to di person and I believe di person go dey kind enough to guide you. Me sef dey learn too, so just take am easy dey go through di learning process.
hero member
Activity: 896
Merit: 653
August 29, 2023, 12:53:15 PM
#18
There are many factor that determine ones success.
1) work smart
2) always have that mindset that you will make it and work on it.
3) consistency
4) chose your friend don't let friend chose you. Because a bad friend is a bad influence.
5) always make good use of your time, time na money.
6)Don't always think there is time.
7) don't always ague about what you don't know.
Cool try new things. Don't always use because the last thing you do did not favour you and say you will not try again.

There are many to emphasise on but I choose these few.
Hmm! So you mean you understood all these concept, and yet you go about complaining people no dey carry "Newbies" along? Or abi you forgot say you are just 16 days old on the forum, and as such merit should have been the last thing to even be on your mind sef, because you still have a whole lot of things to learn and a long way to go on this forum. So abeg, as a brother wey I be, I go only advise you to just take an jejeli and whiyoli, and flow with the forum as time goes on. And secondly, please don't be tired of reading, because it is in reading more, we learn to know more.
hero member
Activity: 616
Merit: 713
Don't joke with my Daughter
August 29, 2023, 11:24:46 AM
#17
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.

I dey beg ona make ona dey carry us along o. I no say wen  ona dey see wetting we dey talk e no dey make sense to ona but make on dey try dey see us because naso ona Carry start. If na lie I dey talk just reply me and see weting  Dem go talk.

Usually you no suppose wait make person marry wife give you and also come in-pregnant am give you again so that she go born give you the baby,
like the wey i dey post here after i join this forum na so my case close and really hard be say me no too come online to come post for almost one year but na so me come back dey begin deep my eyes to read post.
Normally for you to succeed here or rank up, you must leave any other work and any other bad news that will distract you from focusing to read things here then recreate your thinkin faculty and know that anything is possible. If you are having this mindset of becoming Legendry overnight know that is not possible because you must pass through stages, na so every single person pass here including me wey dey talk like this, try to read wetin others talk and involved your self with serious discussion.
.

Haha. That one na true Sha. But I just want drag your attention to learn more. Like as many people dey talk for here say na hard work and consistency naim go make person level up. From ona comment for here I don also learn another things. Another person say make I no allow distraction affect me. Because the business is more of creativity and reading.

If you fail to read you know go understand, reading is one thing and understanding is another thing. If you lack the skills to understand a very big problem. (comprehension) I don learn many things ona Weldon.

That is the reason why we have locals, if you raised a topic of your concerned people would look into it and give you accurate answer or a precise response, if you read and you are lost in any point or any place don't be shy to ask questions or even call people's attention across we local because I believe here builds us more stronger than any other board.
If you are well cooked over here I don't think anything may be of concern to you while expanding your hands to other boards.
Bro no big man or Seniority here, we are all here to impact and also learned from people.. and the most surprising thing is that I had just learned what I never learnt before and I am very happy, if that I didn't open up how could I had known it today. You can view my profile read through.
full member
Activity: 280
Merit: 205
The great city of God 🔥
August 29, 2023, 10:58:02 AM
#16
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.
My advice for you is to not depend on us, depend on quality posts that you will make for you to rank up. Take time to read than post as a beginner and you will understand the forum the better. If you take a look at my merit history, you will see how non Nigerians are the ones that are sening me most merits that I am receiving. Let us hope that theymos will answer us one day and give us another merit source, but still you will need to depend on yourself making quality posts.
.

Yes it's true. The most difficult task as a beginner is reading. When I was introduced to this platform, I love the platform but to dedicate my time to read was a very big problem. If I read1..2..3 lines am tired. it's like someone was forcing me to do something I don't want. But I ask myself is this how you are going to succeed? People who has been here for long never get tired why must it be you? For one to succeed u must work smart to achieve what you want.

There are many factor that determine ones success.
1) work smart
2) always have that mindset that you will make it and work on it.
3) consistency
4) chose your friend don't let friend chose you. Because a bad friend is a bad influence.
5) always make good use of your time, time na money.
6)Don't always think there is time.
7) don't always ague about what you don't know.
Cool try new things. Don't always use because the last thing you do did not favour you and say you will not try again.

There are many to emphasise on but I choose these few.
sr. member
Activity: 350
Merit: 335
August 29, 2023, 10:27:52 AM
#15
This is the very essence of life. I feel we cannot really say we succeeded in life if we can not impacted the lives of others positively. You must not have everything in life before you make someone smile... just that little push might be all someone need to overcome a major challenge or achieve a major milestone. From my experience, I have never seen one person that went down because he helped others; instead, there are countless number of persons actually succeeded because they helped others when they had the opportunity. Just like they say, life is a circle and the measure of love and support we give out, comes back to us in different ways and form.


In our every changing world where the love of many is waxing cold, we should endeavor to keep in mind that " we rise by lifting others"
full member
Activity: 280
Merit: 205
The great city of God 🔥
August 29, 2023, 10:06:44 AM
#14
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.

I dey beg ona make ona dey carry us along o. I no say wen  ona dey see wetting we dey talk e no dey make sense to ona but make on dey try dey see us because naso ona Carry start. If na lie I dey talk just reply me and see weting  Dem go talk.

Usually you no suppose wait make person marry wife give you and also come in-pregnant am give you again so that she go born give you the baby,
like the wey i dey post here after i join this forum na so my case close and really hard be say me no too come online to come post for almost one year but na so me come back dey begin deep my eyes to read post.
Normally for you to succeed here or rank up, you must leave any other work and any other bad news that will distract you from focusing to read things here then recreate your thinkin faculty and know that anything is possible. If you are having this mindset of becoming Legendry overnight know that is not possible because you must pass through stages, na so every single person pass here including me wey dey talk like this, try to read wetin others talk and involved your self with serious discussion.
.

Haha. That one na true Sha. But I just want drag your attention to learn more. Like as many people dey talk for here say na hard work and consistency naim go make person level up. From ona comment for here I don also learn another things. Another person say make I no allow distraction affect me. Because the business is more of creativity and reading.

If you fail to read you know go understand, reading is one thing and understanding is another thing. If you lack the skills to understand a very big problem. (comprehension) I don learn many things ona Weldon.
hero member
Activity: 854
Merit: 1246
August 29, 2023, 10:02:49 AM
#13
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.

I dey beg ona make ona dey carry us along o. I no say wen  ona dey see wetting we dey talk e no dey make sense to ona but make on dey try dey see us because naso ona Carry start. If na lie I dey talk just reply me and see weting  Dem go talk.
The forum is meant for everyone to hustle and not to depends on anyone. So that your phrase, should be cancelled. Just rely on yourself and not others. Read more to learn more as others have said, I was like you with empty brain in the forum, nothing come from me about bitcoin but I read and learn from others. Even now I am begging people to teach me more on the areas I know that I am weak. So learning in di forum never end. Since you can read and write then very soon you will know things in the forum if you are serious.
member
Activity: 714
Merit: 30
★Bitvest.io★ Play Plinko or Invest!
August 29, 2023, 09:52:35 AM
#12
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.

I dey beg ona make ona dey carry us along o. I no say wen  ona dey see wetting we dey talk e no dey make sense to ona but make on dey try dey see us because naso ona Carry start. If na lie I dey talk just reply me and see weting  Dem go talk.
My brother this place na gradual process, as you can see you self don the move small small na so e de be for here.
If you attempt to learn them go carry you along and you will learn and know how the forum they be but some of us go rely say dem legendary guys go rank us up which no be true because them need see our effort before them support us.
sr. member
Activity: 630
Merit: 420
August 29, 2023, 09:01:51 AM
#11
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.
I no dey sure say high rank people wey dey here dey side line anybody, anything wey u need if u ask, people dey here wey ready advice you on Wetin u go do, but if you no ask nobody go know Wetin u need, nobody go spoon feed u for here ooo, na only support you go get from here which am sure everybody wey dey here ready to support you. So I don’t know Wetin u mean by dem dey ignore newbies and dey go push person go front come ignore d person, me self na newbie I be before, and people really help me here, because I share informations here and anything wey I need I go also ask and people dey answer me, atleast I dey grow now and dis local board contribute.
hero member
Activity: 616
Merit: 713
Don't joke with my Daughter
August 29, 2023, 08:04:21 AM
#10
My people I done come again o. Life of a newbie can be boring at times😄😄. but the question be say how ona wey be legendary/oga dey carry newbies along. because I see say ona dey always ignore new menbers. Naso ona dey do? Ona go push person enter front come leave am behind bars.

I dey beg ona make ona dey carry us along o. I no say wen  ona dey see wetting we dey talk e no dey make sense to ona but make on dey try dey see us because naso ona Carry start. If na lie I dey talk just reply me and see weting  Dem go talk.

Usually you no suppose wait make person marry wife give you and also come in-pregnant am give you again so that she go born give you the baby, like the wey i dey post here after i join this forum na so my case close and really hard be say me no too come online to come post for almost one year but na so me come back dey begin deep my eyes to read post.
Normally for you to succeed here or rank up, you must leave any other work and any other bad news that will distract you from focusing to read things here then recreate your thinkin faculty and know that anything is possible. If you are having this mindset of becoming Legendry overnight know that is not possible because you must pass through stages, na so every single person pass here including me wey dey talk like this, try to read wetin others talk and involved your self with serious discussion.
jr. member
Activity: 50
Merit: 7
August 29, 2023, 07:00:40 AM
#9

Lastly make you nore fear newbie today go turn Legandary member tomorrow ...na just hardwork and time e go take.
Doh.

Nothing sweet me for this thread pass this line. If you focus on actually learning and educating others, you won't even know how and where the merits would come from, but they would come. Me sef been dey newbie rank, but with time and effort, I don enter jr member. After small time again, I go move, na so the thing be. So no stress or depend on another person, just do your part leave the rest for God
sr. member
Activity: 406
Merit: 360
August 29, 2023, 05:25:12 AM
#8
Bros,make you no reason am. Life na step by step and likewise learning. If as you come everybody knack you merits,ASAP. You don get 100 merits,how you win take learn to know. You go feel say he dey useless to learn and you fit even abuse the help. If only you know say nobody dey to help you but na you need to put effort learn and grow yourself. You go take learning serious and DYOR so that you go get knowledge to use grow yourself, and before you know am,when people begin see that knowledge in you base your contributions, na so them go run help you grow. Success get family but failure no get anybody. A newbie can even kbiw more than a Legendary member tomorrow but na how you take involve yourself to learn,know and teach.
hero member
Activity: 2478
Merit: 621
Leading Crypto Sports Betting & Casino Platform
August 29, 2023, 04:32:38 AM
#7

Lastly make you nore fear newbie today go turn Legandary member tomorrow ...na just hardwork and time e go take.
Doh.


Na the key word be this. No body sideline anybody because all man dey hussle too even those wey you see for up , so you still need to focus and keep moving while understanding how e dey go. The Naija forum wey dey now self dey help unlike before. So make you dey look front and show commitment with post wey person fit show interest. No where dey easy, so if you find yourself here, learn, work and grow.
Pages:
Jump to: